Bitcoin Forum
November 17, 2024, 07:49:07 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 28.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: What is the value of OLD naira notes in your area?  (Read 116 times)
Dakcrypto (OP)
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 242
Merit: 7

Axioma Holding - Axioma Pay Crypto Card


View Profile
February 25, 2023, 10:50:08 AM
 #1

I had over 4,500 naira of the old notes and I was very hungry so I decided to try my luck if them go gree collect am, I enter Aboki place to buy suya the Aboki no gree collect am i waka for about 5 different place wey Aboki dey sell suya Dem no gree collect the old 1000 naira note.
So one of the aboki tell me say e go cut suya 300 naira for me for my own 1k oo or make i go.
Chai I forget to video the moment with Aboki yesterday it was very funny. 

AXIOMA HOLDING
Crypto Cards with buying solutions   │   Launch Your Own Crypto Tokens
AXIOMA EAGLE CITY
Cryptomiles1
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 134



View Profile
February 25, 2023, 11:31:11 AM
 #2

I had over 4,500 naira of the old notes and I was very hungry so I decided to try my luck if them go gree collect am, I enter Aboki place to buy suya the Aboki no gree collect am i waka for about 5 different place wey Aboki dey sell suya Dem no gree collect the old 1000 naira note.
So one of the aboki tell me say e go cut suya 300 naira for me for my own 1k oo or make i go.
Chai I forget to video the moment with Aboki yesterday it was very funny. 

As the aboki cut the suya give you, you give am the 1k or na free him give you am?
Wait oo, as them announced about the old Naira notes you no dey for we country to quick go change am or carry am go put for bank or abi na wetin happen?
Anyway no worry, let's see after today wey be Saturday if the election go well the old notes people fit start to dey collect am again with dey way I dey see things.
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1246
Merit: 763


Top Crypto Casino


View Profile WWW
February 25, 2023, 01:02:44 PM
 #3

I had over 4,500 naira of the old notes and I was very hungry so I decided to try my luck if them go gree collect am, I enter Aboki place to buy suya the Aboki no gree collect am i waka for about 5 different place wey Aboki dey sell suya Dem no gree collect the old 1000 naira note.
So one of the aboki tell me say e go cut suya 300 naira for me for my own 1k oo or make I go.
Chai, I forget to video the moment with Aboki yesterday it was very funny. 
We are waiting for part 2 of this story because I want to hear how about go use suya to collect people's phones very soon just like what happened in Egypt in the ADs where money failed Grin Grin I am just being sarcastic anyways.

-But is the situation that bad to me, I will personally thank the aboki for helping you out, because I wonder where you have been from the long period of the naira swap and its legal usage up until the 10th of February 2023. So this is entirely your fault and as we know Nigerians like taking advantage of every situation.

HajiBagi
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 714
Merit: 347



View Profile
February 25, 2023, 06:47:36 PM
 #4

I had over 4,500 naira of the old notes and I was very hungry so I decided to try my luck if them go gree collect am, I enter Aboki place to buy suya the Aboki no gree collect am i waka for about 5 different place wey Aboki dey sell suya Dem no gree collect the old 1000 naira note.
So one of the aboki tell me say e go cut suya 300 naira for me for my own 1k oo or make i go.
Chai I forget to video the moment with Aboki yesterday it was very funny. 

Boss na so the thing be for our side too, thank God say aboki even collect the money for suya, for my side nothing like aboki collect the money to buy meat, if you have old naira note for my side, only waiting you fit buy are like food ingredients and soap to use wash clothes, and the soap of 250 will be sell to you 500, Maggi of 150 will be 300 and some soaps are like the ones that have been expired, this issue Don pass waiting we dey think for our country.

.
Duelbits
█▀▀











█▄▄
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
KENONEW
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀█











▄▄█
10,000x
 
MULTIPLIER
 
NEARLY
UP TO
50%
REWARDS
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2450
Merit: 4290


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
February 26, 2023, 11:40:52 AM
 #5

I had over 4,500 naira of the old notes and I was very hungry so I decided to try my luck if them go gree collect am, I enter Aboki place to buy suya the Aboki no gree collect am i waka for about 5 different place wey Aboki dey sell suya Dem no gree collect the old 1000 naira note.
So one of the aboki tell me say e go cut suya 300 naira for me for my own 1k oo or make i go.
Chai I forget to video the moment with Aboki yesterday it was very funny. 

Ah ah why your own story come different., I dun here update of aboki been the only place you fit use your old Naira and me self dun try am myself although no be recently wey the law dun strong weller. When e been still soft I use the last 3k old currency wey been dey my wallet use buy soya and the aboki man collect although other places including taxi no dey collect. Most places I believe the old naira no get value again especuas Buhari been come out give order few days back.

My own confusion be say, why dem go allow the old 200 hundred naira note dey circulate with the new 200 Naira. That money they confuse me die. Dem for just lock up make all the old naira currency go out of circulation, make we surfer am once and for all. Now how dem go do the old 200 Naira when dey wan stop him circulation. Person go come surfer this kind thing again wey be say you need use your money or e become worthless.


█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Belarge
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 100

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
February 26, 2023, 02:17:41 PM
 #6

Your own better say you even see Aboki wey want collect the old currency and cut suya for you, my own area, nobody dey collect the old currency again, no matter the amount or the quantity of commodity you want buy, if no be new currency wey you hold for hand nobody go even talk to you, my own old currency still dey my hand for sometime now sef, I dey hold am still dey expect weda Dem go fit still accept am after the coming political elections..

Obari
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 528


A Proud Father of Twin Girls 👧 👧


View Profile WWW
February 26, 2023, 03:13:26 PM
 #7

I had over 4,500 naira of the old notes and I was very hungry so I decided to try my luck if them go gree collect am, I enter Aboki place to buy suya the Aboki no gree collect am i waka for about 5 different place wey Aboki dey sell suya Dem no gree collect the old 1000 naira note.
So one of the aboki tell me say e go cut suya 300 naira for me for my own 1k oo or make i go.
Chai I forget to video the moment with Aboki yesterday it was very funny. 

Lol
Even aboki don wise and even know the value of money now and I believe say na one thing this present government teach us to appreciate everything little thing wey we get or see.
But currently e get one place I discover last week Thursday we dey exchange one thousand for eight hundred and she dey try but just that the money you must use am buy something for her shop finish and no change so as you dey spend tye money you must have at the back of your mind say dem no go give you change and na 800 thing you dey collect for the 1k and this na one if the dairest choices I don see so far and in the other hand, na we Nigerians dey make things hard for ourselves.
Make God dey help us always.

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1008
Merit: 701



View Profile WWW
March 03, 2023, 01:18:07 AM
 #8

I had over 4,500 naira of the old notes and I was very hungry so I decided to try my luck if them go gree collect am, I enter Aboki place to buy suya the Aboki no gree collect am i waka for about 5 different place wey Aboki dey sell suya Dem no gree collect the old 1000 naira note.
So one of the aboki tell me say e go cut suya 300 naira for me for my own 1k oo or make i go.
Chai I forget to video the moment with Aboki yesterday it was very funny. 

Wetin happen wey you no go deposit your money for back since last year wey CBN Governor talk so. I no dey harbour money for house before or like keeping cash, so d tin no really affect me even when the deadline been near. We for naija like doing tins at final minutes and e no make sense because na we go still dey suffer am pass. N300 suya given to you after paying N1000, omo dis is bad and e no make sense at all. Naija people always looking for way to extort their citizens, although I no too blame the aboki man too sha, what if him too no get who him go give or where to deposit for him.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
 
 Duelbits 
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
TRY OUR UNIQUE GAMES!
    ◥ DICE  ◥ MINES  ◥ PLINKO  ◥ DUEL POKER  ◥ DICE DUELS   
█▀▀











█▄▄
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
 KENONEW 
 
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀█











▄▄█
10,000x
 
MULTIPLIER
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
 
NEARLY
UP TO
50%
REWARDS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
[/tabl
Alphakilo
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 259



View Profile
March 03, 2023, 12:28:22 PM
 #9

https://bitcointalk.org/index.php?topic=5441202.0

I just tire for the whole mata. I still get the old naira note. E reach like 3000 wey dey my hand. I dob try spend am but nobody gree collect am. One woman wey dey sell beans and yam for my area, as i go chop finish carry the old 1000 note give her, omoo she begin para for me o say if i no wan make people gather for us say make i give her the new money. I tell her say i no get new money, omoo she collect my phone o. Na my friend come help me pay the 500 before she give me my phone. As e be like this ee, that old naira dey useless now. E no get any value again.

░░░▄███████████████████████
░▄████████████████████████████
████████████████████████████
████████████████████████████
█████████████████████████████
█████████████████████████████
██████████████████████████████
████████████████████████████▀
█████████████████████████▀
████████████████████
█████████████████████
██████████████████████
░░███████████████████▀
█████████████████████████
█████████████████████████
█████░▄▄█████████████████
█████░███████████████████
█████░███████░███████████
████████████░████████████
██████████░█████████████
██████████░██████████████
██████████░██████████████
██████████░██████████████
████████░████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
100%
WELCOME BONUS
|
UP TO 15%
CASHBACK
|
NO KYC
PROVABLY FAIR
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████░██░░██░██░░██░█████
████░████████████████████
█████████░░███░░█████████
█████░░██████████████████
███████░░████████████████
█████████░█████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
 
Play Now
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1260
Merit: 545



View Profile WWW
March 04, 2023, 09:43:23 PM
 #10

https://bitcointalk.org/index.php?topic=5441202.0

I just tire for the whole mata. I still get the old naira note. E reach like 3000 wey dey my hand. I dob try spend am but nobody gree collect am. One woman wey dey sell beans and yam for my area, as i go chop finish carry the old 1000 note give her, omoo she begin para for me o say if i no wan make people gather for us say make i give her the new money. I tell her say i no get new money, omoo she collect my phone o. Na my friend come help me pay the 500 before she give me my phone. As e be like this ee, that old naira dey useless now. E no get any value again.
Nothing like that "old naira being useless'' now. The thing be sae many people never know sae the federal government don talk sae the old naira notes don turn to legal tender as em be before and upon that em d very scarce join. But come to think of it, why you know follow others deposit the old naira notes when everyone dey rush deposit theirs? You get mind be that. Em be like sae you know sae federal government go later reconsider the old naira notes back.

As em be now, I need the old naira notes badly. Running bank transfer and POS transactions don tire me cos I get so many hanging failed payments wey d debit me wey I need to rectify with the banks wey I d bank with. My matter with them no go be here cos em long

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!