The election was today and ended at 4 pm if the official time is used, except some delays that may occur. Now seeing this kind of topic today at 8:10 pm. This is not necessary at all and should be considered as spam.
As I see dis thread, na watin enta my mind u jst talk so. I first carri eye luk d tym of thread creation nd na 7pm way b 8pm normally 4 our local tym nd na result we suppose dey see by dat tym bt den, watin persn con dey use create thread na, "who to vote for"
Abeg, make una dey calm down o. U say u no get candidate 4 mind as u dey so (OP). Wth all d campaign way don dey on since nd d evaluations way Nigerian society of wch u nd me follow dey do do on dis candidates, u suppose don knw who 2 vote. D thread jst dey unnecessary if u ask me nd e no go hard say we dey do dis tin 2 our corner, we dey cast am b dis.
I have also reported it. Nigeria local board can not contain them again for spam election threads, now they move to main board. I hope something will be done these days to stop spamming in Nigeria local board.
Wen som kind organisation no dey in place, na watin we go see b dis. At least, if we bin get subboards 4 here, even as if dis matter go dey, e no go pepper 4 eye lik e dey now. Pple jst dey create thread anyhow!