Bitcoin Forum
August 14, 2024, 11:24:16 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Naija delta bitcoin community hangout  (Read 82 times)
Rockson1 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 113
Merit: 26

pie 🥧 context 😋😋


View Profile
February 28, 2023, 09:46:58 PM
 #1

Guys I say make i come with this trends way we go fit dey help our naija delter guys wey be new comer here to tell dem why we dey here waiting dem go do an wey tin dem no go do how dem go keep d rules for d forum well make every tin go fine as e dey hot na so e dey sweet us as e dey pain dem e dey  sweet us na so d tin go.

          ▄███▄▄▄███▄
      ▄█████████████████▄▄
   ▄▄██████████▀▀██████████▄
  █████████  ▀▀  █  █████████
 ▄███████████   ▄▄   ▀████████
████████████   ████   ▐████████
 ██████████▌   ▄▄▄   ▄████████
████████▀▀▀   ██████▀▀▀▀▀▀█████
 ▀██████▄▄     ▀▀██▀
  █████████  █  ▄▄█▄
   ▀▀█████████▄▄█████
      ▀█████████████▀
          ▀▀███████▀



              ▄█▄▄▄███▄▄▄
             ▄██▄▀▀███████▄
      ▄▄▄███▄█▀███▄███████████▄
▄▄▄███████████████████████████▀
█████████████████████████████▌
█████████████████████████████▌
█████████████████████████████▌
█████████████████████████████▌
████████████████████████████▀
Lida93
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 840
Merit: 578


View Profile WWW
March 03, 2023, 07:50:37 PM
 #2

If you check well you go see say the board name na naija board that mean say it cover the whole of Nigerians wey dey inside this forum and even other Africans too. No be faction something or statist or regional something na all inclusive board be this, inside here for this forum we no know and no care to know which part of the Naija you from cause such ideology go bring some breaks and cracks amongst us. We just gat to work as Naija people and nothing less nothing more. Cause las las everybody is carried along as long as you identify with the Naija board as Naija person.
Smartvirus
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1526
Merit: 1139



View Profile
March 03, 2023, 08:41:59 PM
 #3

Guys I say make i come with this trends way we go fit dey help our naija delter guys wey be new comer here to tell dem why we dey here waiting dem go do an wey tin dem no go do how dem go keep d rules for d forum well make every tin go fine as e dey hot na so e dey sweet us as e dey pain dem e dey  sweet us na so d tin go.
Watin con be this separation of this North, East, West and Central for here na? This small corner way we don carry almost 2years struggle for ba em una wan carry 1days scatter via say una just wan create thread... I no know how e dey do una for body o. Abeg, make una try dey read more than to dey create thread anytime way your hand scratch you abi something just jump enter your head.  You try thinka if e dey necessary at all cef?
I just notice say, plenty threads dey locked already and as much as I dey wonder the real reason behind, I notice very big similarity among all of them and that na, them just center on election matter.

When it comes to introduction, the formal naija hangout thread way we been dey use dey serve very well. No need for this North, East, West, South and Central.  Abeg, make una dey calm down!

BIT-BENDER
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1596
Merit: 705



View Profile
March 03, 2023, 08:51:17 PM
 #4

This was a foreseeable problem when we start to bring in tribe into everything, this has always been the problem of Nigeria but at this stage in life we suppose don over look am.

Normally we get the forum proper where anyone wanting to learn can do so and there are many of us that had it that way, now fortunately we don get a board for Nigerians which was amazing, now you want to still bring it down to Niger Delta after that would you go down to probably Community or street hangout?

This isn’t right and it’s very unnecessary.

🎁▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
N O   W A G E R
Welcome Package

.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
375% | 200
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
F R E E
S P I N S

.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
🛞🛞▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
U P
T O

.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
300€ + 50
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
F R E E
S P I N S
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
🎁
Frankolala
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 558


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
March 03, 2023, 09:29:52 PM
 #5

Bros I see say you just come this forum, as you see this forum make we forget Naija board first, na many country wey dey the world citizens dey here,and we dey do things normal in one love,irrespective of your country. Back to Naija,I see say u don won carry tribalism come here,this leg go spoil our board because we don learn how to live our lives as one to help one another.

Tribalism na e keep Naija the way e be today because everybody think say tribalism na e be ideology. We see everybody as one here and we dey do things as one. So make the love continue like that after all we come from the same Ancestors. The earlier Nigerians see tribalism as a big problem the faster Nigeria will get out of this mess.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Obari
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 700
Merit: 509


I buy all valid country Gift cards swiftly.


View Profile WWW
March 09, 2023, 10:01:01 AM
 #6

Guys I say make i come with this trends way we go fit dey help our naija delter guys wey be new comer here to tell dem why we dey here waiting dem go do an wey tin dem no go do how dem go keep d rules for d forum well make every tin go fine as e dey hot na so e dey sweet us as e dey pain dem e dey  sweet us na so d tin go.

I no wan really follow people criticism you because I believe say maybe you just drop this post because you been actually wan identify with your real delters but I believe say dem don serve you your deserved cup of tea for this ignorance and I also want draw your attention say here no be social media and as such try dey mindful of the things you do and post as definitely it will be used against you.

I believe say by now you suppose don know brother no dey for here and here na no man's land so abeg we be one and make you no dey divide the ship.
Good luck on your journey and make this  small criticism no make you give up because plenty criticism still dey road.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!