Bitcoin Forum
May 02, 2024, 10:50:54 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Na like this we(Naija)go dey dey?  (Read 160 times)
martyns (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 840
Merit: 137



View Profile WWW
March 07, 2023, 01:23:59 AM
 #1

With the way things dey be for the country,how them tell us say after Presidential election,everything go go back normal,and uptill now,things still never look as if e go better,instead,e wan dey as if e go worst.Dem tell us say our votes go count,and from wetin we see so far,our votes no count at all,I say make I ask,where the country dey go?How dem wan keep us,na inside this suffer we go remain?na like this we go continue dey use money dey buy money?I still want ask this question again,na like this we go dey dey?
Abeg,make una help me put mouth for this mata,cause the mata tire me,infact,e choke.
1714647054
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714647054

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714647054
Reply with quote  #2

1714647054
Report to moderator
1714647054
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714647054

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714647054
Reply with quote  #2

1714647054
Report to moderator
1714647054
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714647054

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714647054
Reply with quote  #2

1714647054
Report to moderator
According to NIST and ECRYPT II, the cryptographic algorithms used in Bitcoin are expected to be strong until at least 2030. (After that, it will not be too difficult to transition to different algorithms.)
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714647054
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714647054

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714647054
Reply with quote  #2

1714647054
Report to moderator
1714647054
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714647054

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714647054
Reply with quote  #2

1714647054
Report to moderator
Silver005
Member
**
Offline Offline

Activity: 213
Merit: 12


View Profile
March 07, 2023, 05:57:11 PM
 #2

My brother na so we see am oooh,we don do our best to make country better place but we see am say we are not recommended in the country oooh,na the politician dey talk wetin they won make e happen oooh, but God pass them,them no fit kill us ooh..
Lida93
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 522



View Profile WWW
March 14, 2023, 07:25:12 AM
 #3

Dis country get as it be... The whole matter com tie rapper finish wit the way we fellow country people dey use the situation dey suffer us. How man go just sit down say him be PoS attendant charge 4k for inside 10k wey person wan colet, lik our conscience don die finish. This country problem no be just from those at the top of the pyramid of governance even we wey dey for de bottom as citizen's dey follow cos dis wahala we dey face.
Just yesterday the CBN don giv announcement say mk evry bodi start colet the old naira notes of #500, #1000. Now my question be say wetin be de aim wey Dem get wey make Dem announced initially say these old naira denominations no dey valid again as legal tender! Cos de kind suffa wey naija people don go thru bcos of dis mata no be small tin, even mouth no fit talk.

.freebitcoin.       ▄▄▄█▀▀██▄▄▄
   ▄▄██████▄▄█  █▀▀█▄▄
  ███  █▀▀███████▄▄██▀
   ▀▀▀██▄▄█  ████▀▀  ▄██
▄███▄▄  ▀▀▀▀▀▀▀  ▄▄██████
██▀▀█████▄     ▄██▀█ ▀▀██
██▄▄███▀▀██   ███▀ ▄▄  ▀█
███████▄▄███ ███▄▄ ▀▀▄  █
██▀▀████████ █████  █▀▄██
 █▄▄████████ █████   ███
  ▀████  ███ ████▄▄███▀
     ▀▀████   ████▀▀
BITCOIN
DICE
EVENT
BETTING
WIN A LAMBO !

.
            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███████████▄▄▄▄▄
▄▄▄▄▄██████████████████████████████████▄▄▄▄
▀██████████████████████████████████████████████▄▄▄
▄▄████▄█████▄████████████████████████████▄█████▄████▄▄
▀████████▀▀▀████████████████████████████████▀▀▀██████████▄
  ▀▀▀████▄▄▄███████████████████████████████▄▄▄██████████
       ▀█████▀  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀  ▀█████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.PLAY NOW.
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 952
Merit: 677



View Profile WWW
March 14, 2023, 11:09:37 AM
 #4

The whole matter just tire me my dear, and the worst thing be say we get President there for Abuja in that "Aso Rock" wey just feel less concern about all the hardship and everything happening in this country, of which the only thing he knows how to do is use our money travel from one country to another talking nonsense, not minding weather people dey die or not.
And in regards to that P.O.S matter, it feels very bad say person go work very hard, earn his/her wages and get to a P.O.S agent, only to be ask to pay 40% as charge just to withdraw that hard earn money you made. It feels so sad, and I hope with the new statement made by the CBN governor stating that old #500 & #1000 remains legal tender will help resolve this whole issue, as enough money is put back in circulation.

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

  
6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
Silver005
Member
**
Offline Offline

Activity: 213
Merit: 12


View Profile
March 14, 2023, 05:16:32 PM
 #5

Na so we see the country oooh, anything wey come to the country Nigeria have come to stay ooh,no going back,we just pray for mercy of God,e be like say na the plan of the politicians ooh to starve us to death ooh by All means,but God pass them..
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 673



View Profile WWW
March 14, 2023, 10:07:57 PM
 #6

With the way things dey be for the country,how them tell us say after Presidential election,everything go go back normal,and uptill now,things still never look as if e go better,instead,e wan dey as if e go worst.Dem tell us say our votes go count,and from wetin we see so far,our votes no count at all,I say make I ask,where the country dey go?How dem wan keep us,na inside this suffer we go remain?na like this we go continue dey use money dey buy money?I still want ask this question again,na like this we go dey dey?
Abeg,make una help me put mouth for this mata,cause the mata tire me,infact,e choke.

Who say things go become normal after presidential election, as you put hope for that talk na him make everything go come look worse to you. You know as e dey be for naija na, unless the government give order just like some kind of dictatorship na him our people dey follow. Nobody wan fall bait wey him no fit comot himself later if them revolt the government. So verily, just know that, with every hardship comes ease. Let’s be optimistic of that soon.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
..........UNLEASH..........
THE ULTIMATE
GAMING EXPERIENCE
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
/// PLAY FOR  FREE  ///
WIN FOR REAL
..PLAY NOW..
Yawa2020
Member
**
Offline Offline

Activity: 700
Merit: 30


View Profile
March 14, 2023, 10:15:47 PM
 #7

The whole matter just tire me my dear, and the worst thing be say we get President there for Abuja in that "Aso Rock" wey just feel less concern about all the hardship and everything happening in this country, of which the only thing he knows how to do is use our money travel from one country to another talking nonsense, not minding weather people dey die or not.
And in regards to that P.O.S matter, it feels very bad say person go work very hard, earn his/her wages and get to a P.O.S agent, only to be ask to pay 40% as charge just to withdraw that hard earn money you made. It feels so sad, and I hope with the new statement made by the CBN governor stating that old #500 & #1000 remains legal tender will help resolve this whole issue, as enough money is put back in circulation.
If you people open mouth dey talk sometimes I go just dey wonder who una supplier be. Plenty people Sabi write and read but na few get wisdom. How can you say the president is less concerned? Make he kill himself for the country? Which country president dey sit down for one place not attending international gathering? This hatred go consume plenty of una. Comot president for this matter make we first the reality. Na we dey do ourselves oga. Even those evading tax go dey shout our money. Nawao
Sheybi na president hide money?
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 675


View Profile WWW
March 15, 2023, 12:27:58 AM
 #8

With the way things dey be for the country,how them tell us say after Presidential election,everything go go back normal,and uptill now,things still never look as if e go better,instead,e wan dey as if e go worst.Dem tell us say our votes go count,and from wetin we see so far,our votes no count at all,I say make I ask,where the country dey go?How dem wan keep us,na inside this suffer we go remain?na like this we go continue dey use money dey buy money?I still want ask this question again,na like this we go dey dey?
Abeg,make una help me put mouth for this mata,cause the mata tire me,infact,e choke.
The truth of the matter be say, 9ja for sure need a lot of work right now, because the way things dey go e no make sense at all the government no even care about the masses if not why them go say the whole naira brouhaha na because of vote buying during election.

-My question now come be say, na everybody for 9ja want buy votes during election and waiten cbn get to do with involvement in election and electioneering processes.

-Now the worst be say the CBN governor be like confused man, because him no even ready to pursue this policy to any conclusion at all because I no see reason why them go re cyculate old naira Notes after masses don suffer to deposit them for bank, and worst thing be say, the CBN or President Muhammadu buharu make any public announcement to let Nigerians know the current state of things as regards the currency swap process.

-Bank go give customers old money, then customers go go market and market people go reject the money, the customer do see money e no see foodstuff.

-4 9ja now, person go work make money, and the work were the person go work to collect the money and spend it come pass the work to get the money x3.

-this thing no sweet at all because no be the way we except the policy to be, e comes to the turnout so.

CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 952
Merit: 677



View Profile WWW
March 15, 2023, 11:46:17 AM
Last edit: March 15, 2023, 12:04:12 PM by CryptoHeadlineNews
 #9

The whole matter just tire me my dear, and the worst thing be say we get President there for Abuja in that "Aso Rock" wey just feel less concern about all the hardship and everything happening in this country, of which the only thing he knows how to do is use our money travel from one country to another talking nonsense, not minding weather people dey die or not.
And in regards to that P.O.S matter, it feels very bad say person go work very hard, earn his/her wages and get to a P.O.S agent, only to be ask to pay 40% as charge just to withdraw that hard earn money you made. It feels so sad, and I hope with the new statement made by the CBN governor stating that old #500 & #1000 remains legal tender will help resolve this whole issue, as enough money is put back in circulation.
If you people open mouth dey talk sometimes I go just dey wonder who una supplier be. Plenty people Sabi write and read but na few get wisdom. How can you say the president is less concerned? Make he kill himself for the country? Which country president dey sit down for one place not attending international gathering? This hatred go consume plenty of una. Comot president for this matter make we first the reality. Na we dey do ourselves oga. Even those evading tax go dey shout our money. Nawao
Sheybi na president hide money?
So with all due respect, what has the presido done regarding all the people you claimed to have evade tax payers money? Or are you trying to say he or his cabinets don't know the people perpetrating such act? Because to be frankly speaking lets for ones try to say something how it is if really we want the betterment of our country my guy. Because no doubt, no country is perfect, and every country has their flaws,  of which if 9ja must be good someday, the presido is the only person that can make that a reality by showing an exemplary life of not been corrupt. Because if he is not corrupt and all his law enforcement agencies are not corrupt and they are all well taken care of with sophisticated weapons, who born you to wan dey corrupt?

And on that note, I still stand on my previous statement that this administration has done more harm than good for the people of 9ja. Because you as yourself abeg just mention one thing this administration has ever done that is good?..

As here are mine,

1. They promised a digital cashless policy for all 9ja, only for us to find out they never upgraded all bank servers to accommodate the massive online transactions that will be made, resulting to series of transaction wahala, failed & delay in transaction, network error and etc.

2. And it was in this administration that students had to stay home good 7months ASUU strike because of less concern for education

3. They promised a free and fair election, only for it to turn out to be the most rigged in the history of 9ja

4. It was in this admin that dollar rose from #400/$1 to #730 same per $1 (which is that a good development? Abeg answer my dear)

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

  
6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
Marykeller
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1064
Merit: 501



View Profile WWW
March 15, 2023, 03:19:05 PM
Merited by CryptoHeadlineNews (1), Hyphen(-) (1)
 #10

The whole matter just tire me my dear, and the worst thing be say we get President there for Abuja in that "Aso Rock" wey just feel less concern about all the hardship and everything happening in this country, of which the only thing he knows how to do is use our money travel from one country to another talking nonsense, not minding weather people dey die or not.
And in regards to that P.O.S matter, it feels very bad say person go work very hard, earn his/her wages and get to a P.O.S agent, only to be ask to pay 40% as charge just to withdraw that hard earn money you made. It feels so sad, and I hope with the new statement made by the CBN governor stating that old #500 & #1000 remains legal tender will help resolve this whole issue, as enough money is put back in circulation.
If you people open mouth dey talk sometimes I go just dey wonder who una supplier be. Plenty people Sabi write and read but na few get wisdom. How can you say the president is less concerned? Make he kill himself for the country? Which country president dey sit down for one place not attending international gathering? This hatred go consume plenty of una. Comot president for this matter make we first the reality. Na we dey do ourselves oga. Even those evading tax go dey shout our money. Nawao
Sheybi na president hide money?
What are you trying to say? Is the president not less concerned about the suffering of her citizens before? We get several issues happening for the country wey need to be address with the matter of urgency, but here we are no words from the president concerning the hardship wey everyone the face towards the naira currency.

If na president wey value em citizens, em no suppose come out fully to address the situation on ground than staying mute for Aso-rock. Make we d call evil, evil. When a President of a country is not doing well, it is meant for the citizen of country to point it straight for em face than being sentimental for the whole situation.

From now till tomorrow, the number one peso wey all man go the blame for this naira currency na CBN and the president before other people like POS go follow

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 952
Merit: 677



View Profile WWW
March 15, 2023, 03:31:58 PM
 #11

If na president wey value em citizens, em no suppose come out fully to address the situation on ground than staying mute for Aso-rock. Make we d call evil, evil. When a President of a country is not doing well, it is meant for the citizen of country to point it straight for em face than being sentimental for the whole situation.

From now till tomorrow, the number one peso wey all man go the blame for this naira currency na CBN and the president before other people like POS go follow
God bless you my dear, at least I get person wey dey see things the same way I dey see am, without putting either religious or party sentiment into it, because I go still dey talk am from today till tomorrow. If 9ja better today, na still all of us go enjoy am, and likewise if eh worse na still us go suffer am..
But I pray, may God bring people wey go help save this country for us all.

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

  
6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
Yawa2020
Member
**
Offline Offline

Activity: 700
Merit: 30


View Profile
March 15, 2023, 04:02:06 PM
 #12

God bless you my dear, at least I get person wey dey see things the same way I dey see am, without putting either religious or party sentiment into it, because I go still dey talk am from today till tomorrow. If 9ja better today, na still all of us go enjoy am, and likewise if eh worse na still us go suffer am..
But I pray, may God bring people wey go help save this country for us all.
I no get time to dey follow una type argue politics because I never see people wey put sentiment for front like una. Must Mr president address the nation? What are the ministers for? Mr president can only speak when he wish. Maybe you people should go and learn government first in secondary school. Yes no body is perfect and Buhari as the president has his own flaws but na only person who no Sabi how far go fit talk say Buhari is corrupt. Abeg make una rest joh.
Kgdktac
Member
**
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 10


View Profile
March 15, 2023, 08:48:19 PM
 #13

Let me be the first to encourage you say tins go better gradually from hence, the political class go fear.. God no go shame us, there is no legitimacy to the just concluded election, but we keep holding out for the best.

Dr.Bitcoin_Strange
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 574
Merit: 514


Go after the goal... Go!!! It is worth getting!


View Profile WWW
March 15, 2023, 11:44:05 PM
 #14

Hey, OP, you said they told you that things were going to be better after the presidential election, but it's worse. Who are the "they" that told you that?

Let me tell you about habitat and the organisms living in it. For example, take the snail. During the rainy season, snails crawl around freely to feed on food, but when the dry season comes, they often burrow a small hole in the soil to hide and cover their shell with their slime. Humans are also designed to always learn how to readjust to arising challenges.

All I see in this thread are complaints. I didn't see any suggestions to help the situation you talk about here. Nigeria may not be too developed like some first-world countries, but it is a sweet place. There are some freedoms you can enjoy in Nigeria that you will also complain so bitterly about in some countries, like taxation and electricity bills, water bills, gas bills, etc.

In Nigeria, you really may not pay tax on some items you buy, but in some first-world countries, when you realize you are paying tax for every single penny you spend, you will appreciate your country. In terms of the vote, as a good citizen, you have done your part by casting your vote. The high table has pronounced who they think is the winner, and even the pronounced winner is yet to assume office, so why are you complaining already?
Belarge
Member
**
Offline Offline

Activity: 406
Merit: 80

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
March 17, 2023, 05:04:18 PM
 #15

To me eh, I think say anybody wey dey wait make Nigeria better dey waste his/her time oo, because with the way this country don jaga jaga reach I no think say e go better again, even if say e want even better sef, e no be for this our own generation, nai make I dey tell people to pray make God open their way so that Dem go get job or maybe start up business and start to dey make money, because na only people wey get money nai dey enjoy Nigeria now,
The day you get your own money, na that day your Nigeria better, if we dey wait for our leaders to make the country better for us, omoh we go wait tire oo, we go even grow old while waiting and yet the Nigeria no go still better...

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Smartvirus
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1428
Merit: 1110



View Profile
March 17, 2023, 07:51:33 PM
 #16

Omo, its been just 2weeks after the presidential election and asking for a change when the new presidency never even get chnace to seat down na asking too much o. We never even accept the person way INEC don put on top us so, nothing good fit come out as e be now. Besides, this guy don spend billions and we know what that means, e must one get e money back and that one fit mean more suffering for the people, chaii! Who knows, Asiwaju fit do better o  make we see how the next 4years go be shah but until then, them no dey rush chnage. E go come when e wan come.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
HajiBagi
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 504
Merit: 302



View Profile
March 18, 2023, 09:56:04 PM
 #17

Na so them go dey use sweet mouth dey deceive people make them vote, say after the election everything go dey normal, my brother na lie oo, if this our country go they very well now ehn, he go take some years or when some of our leaders are died first, if not Nigeria will not change. The painful thing be say, After they win for election they don't get power to do shege with the people who vote for them, Nigeria no need anything, but just one thing, and that's prayers.

.
DuelbitsSPORTS
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
BEST
ODDS
▄▄▄███ ███▄▄▄
▄▄██▄▄▀▀█ ██████▀▀▀▄▄
▄██████▀▀▄▄▀▀█▀▀▄▄██████▄
███▀▀▀▄▄███▀▀▄▄▀▀█▀▀▀▀▀████
▄▄▄▄██████▀▄████▀▄ █████▄▄▄▀▀
█████████▀▄████▀▄███▄▀█████████
███████▀▄█████▀▄██████ ████████
█████▀▄███████ ████████ ███████
███▀▄████████ █████████ █████
█▀▄████████▌▐██████████ ███
 █████████▌▐██████████▌▐▀
▀▀██████▌▐█████████▀▀
▀▀▀█▌▐████▀▀▀
10% CASHBACK
          100% MULTICHARGER
   ▄▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄
 ▄▀▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▀▄
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▀▄▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
 ▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀█▌
   ▀▄▄▄▀▄▀▄▀▄▄▄████
      ▀▀▀▀▀▀▀███████
   ▄▄▄▄▄         ▀▀███▄
 █▀█████▀█          ▀███▄
███ ███ ███           ▀███▄
▀█▀ ███ ▀█▀             ▀███▄
 ▀▀█████▀▀                 ▀██▀
Anguwa
Member
**
Offline Offline

Activity: 714
Merit: 30

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
March 21, 2023, 07:46:54 PM
 #18

With the way things dey be for the country,how them tell us say after Presidential election,everything go go back normal,and uptill now,things still never look as if e go better,instead,e wan dey as if e go worst.Dem tell us say our votes go count,and from wetin we see so far,our votes no count at all,I say make I ask,where the country dey go?How dem wan keep us,na inside this suffer we go remain?na like this we go continue dey use money dey buy money?I still want ask this question again,na like this we go dey dey?
Abeg,make una help me put mouth for this mata,cause the mata tire me,infact,e choke.
The cashless policy don de reduce for some places because for my area, people no too de suffer for money again because even banks don de give old notes, so d pressure come reduce and plenty people no de stand for bank doors again. Now u go see ATM stand empty and money de d machine.
We need to excirse patience and wait for things to change, because as dis election don pass now, everything go de OK and things go de available and cash self go they available, na just time.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
Maestro75
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1918
Merit: 329



View Profile WWW
March 22, 2023, 02:23:51 PM
Merited by hugeblack (1)
 #19

With the way things dey be for the country,how them tell us say after Presidential election,everything go go back normal,and uptill now,things still never look as if e go better,instead,e wan dey as if e go worst.Dem tell us say our votes go count,and from wetin we see so far,our votes no count at all,I say make I ask,where the country dey go?

Omawumi go talk 'if you ask me na who I go ask' for her song, the matter heavy for mouth plenty plenty. This wicked politicians no send us for anything and I no blame them. Na those weh deh support them I blame. Matter come worse say some unemployed graduates follow deh support this evil. Imagine say we go still get youths weh campaign for APC weh rubbish this country. You self check am na. All na because of money. And that money weh them chop from this politicians go run their belle.
RockBell
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 756
Merit: 360


Underestimate- nothing


View Profile WWW
March 22, 2023, 06:23:29 PM
 #20

From what is currently happening a lot of individuals are losing hope in the government instead of the system getting better rather is getting worst, from the elections, look at what is currently happening in Lagos but one thing I love is the fact that things are becoming transparent and people know what they want looking at what happened in Borno the love Babagana Zulum the man actually tried for Borno there was no dought he was still re-elected and that's what Nigeria is becoming once you don't deliver people will try their best to vote you out, one thing we have also failed to look at is we the citizens consider things that are worthless in candidates looking at religion or tribe we are one and everyone deserves a chance, let us hope things get better in time.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!