Bitcoin Forum
April 27, 2024, 11:51:33 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 3  All
  Print  
Author Topic: Is Yahoo(Street)the last hope of a common man?  (Read 544 times)
martyns (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 840
Merit: 137



View Profile WWW
March 07, 2023, 02:59:55 PM
Merited by omgitsmehehe (3)
 #1

The way e dey for we country now,e be like most persons wey no get hope again for life don turn attention to fraud,known as street,and because the thing dey pay,majority of persons wey no been pick interest from the beginning don dey pick interest now.Oibo people don know us say anytin we wan do,we dey doam well.But the most amazing thing about the stuff be say most of those people wey been don almost dey give up on life,and dem later go embrace yahoo as the huzzle,God no shame dem,e come dey like say na dem dey live well pass.
Abeg make una help me put mouth for this matter.
Na d last hope of a common man be that?or e get any other thing wey dem fit do,we go make dem dey alright like the way Yahoo dey do?
1714261893
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714261893

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714261893
Reply with quote  #2

1714261893
Report to moderator
1714261893
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714261893

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714261893
Reply with quote  #2

1714261893
Report to moderator
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
I_Anime
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 153


Cashback 15%


View Profile
March 07, 2023, 04:27:20 PM
 #2

People doing Yahoo use the ideology that is because of poverty and the bad economy that they do Fraud but they are really legit ways of making money such as :
Going into Tech world, Affiliate marketing, Copywriting, Content creator, Cryptocurrency and Forex trading.
This field has changes the life of many and is still changing more because they are diligent and consistent in what they do.
People may see Yahoo has something helping us but the truth is fraud is killing our Economy due to the fact that is causing Inflation

MeCsc
Member
**
Offline Offline

Activity: 64
Merit: 13


View Profile
March 07, 2023, 04:43:51 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (1)
 #3

Yahoo  can never be this last hope for common man to become rich. Those who are into fraud are just lazy, impatience and greedy because its known fact that Yahoo is no longer paying as before but they are continue to find other ways to defraud others and most of them have left Yahoo for Ritual,Kidnapping and selling of body parts.
Only a few of those who did Yahoo invest their money wisely while alot spend their money on girls, lodging on hotels and clubbing.
Silver005
Member
**
Offline Offline

Activity: 213
Merit: 12


View Profile
March 07, 2023, 05:41:27 PM
Merited by Fivestar4everMVP (1)
 #4

My dear, there's still hope for a common man,we all know that the country is no longer a helping matter at all, and some youths and fathers and mothers, started to engage themselves in hand working and as it stands now many are living with their hand working, and others who feels hand working is stressed and didn't not want to pass through stress and they go into yahoo,and it's just like some people May call them lazy people Yes it's really a lazy people because they don't know what they have done to themselves, because yahoo is never a hand work nor a business, rather it is a time wasted for nothing, because time is coming when there will be nothing like yahoo yahoo again and my question is what will be the faith of those who depends on yahoo yahoo. ?
Mr.right85
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 896
Merit: 645



View Profile WWW
March 07, 2023, 08:47:00 PM
 #5

Una go jst dey paint unacef black.
Hw una our image wan carri beta if na onli watin bad we dey always dey yarn at our naija anytym way we open mouth talk! Omo, e no gud o, no b we bad pass bt na d idea way many pple 4 d forum get abt we way b naija nd e dey very bad. Some kind talk eh, mak we dey leave am 4 house.
If na work b ur wahala, fine work or do business, no solution wan com out dis talk except 2 rubbish us d more 4 d eye dem way dey see us 4 here.

Life hard, I knw, ideas 2 carri push on 4 here too hard, I understand bt, mak we no con b d breeze way go open our own yash wen ordas dey try cover dere own. Inside al dis our wahala, try dey do beta nd one day, our nation go see beta.

.
.DuelbitsSPORTS.
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
████████▄▄▄▄██▄▄▄██
███▄█▀▄▄▀███▄█████
█████████████▀▀▀██
██▀ ▀██████████████████
███▄███████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
▀█████████████████████▀
▀▀███████████████▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
OFFICIAL EUROPEAN
BETTING PARTNER OF
ASTON VILLA FC
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
10%   CASHBACK  
          100%   MULTICHARGER  
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 669



View Profile WWW
March 07, 2023, 09:55:14 PM
 #6

Dem no get anything wey you go talk to justify those people wey dey do yahoo. It is fraud and illegal to engage in such act. Imagine you’re being scammed of your hard earned money at the blink of an eye, how do you feel? That’s just the way those people that are scammed feel and it’s very disheartening as they don’t care who the person they’re scamming is.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
..........UNLEASH..........
THE ULTIMATE
GAMING EXPERIENCE
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
/// PLAY FOR  FREE  ///
WIN FOR REAL
..PLAY NOW..
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2240
Merit: 4135


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
March 08, 2023, 07:39:02 AM
 #7

Una go jst dey paint unacef black.
Hw una our image wan carri beta if na onli watin bad we dey always dey yarn at our naija anytym way we open mouth talk! Omo, e no gud o, no b we bad pass bt na d idea way many pple 4 d forum get abt we way b naija nd e dey very bad. Some kind talk eh, mak we dey leave am 4 house.
If na work b ur wahala, fine work or do business, no solution wan com out dis talk except 2 rubbish us d more 4 d eye dem way dey see us 4 here.

U dey mind dem, dem think say if we come out dey paint paint ourselves bad say we for reach were we dey today for the forum. Wait you think say Nigerians self dey hack or scam? We no even sabi work reach man wey dey run package for away but we just dey carry carry head up like say na we we when nothing we sabi. Abeg make una dey create reasonable threads for discussion that doesn't have to be about fraudulent activities and all that, create threads on Bitcoin, how's it affecting the average Nigerian life and how to improve it's awareness, policies by the government etc.

Normally wetin we supposed dey discuss here na wetin go add meaning to our life either e help use financially, educationally or general knowledge and not careless talk wey no go add anything positive to our life. Leave yahoo talk for yahoo boys. You you dey Bitcointallk, talk about Bitcoin na here your own hustle dey. Talk about your own hustle. The more we talk about Bitcoin na the more your knowledge go dey improve because if you no sabi wetin dey sub here you go just hang and when you interact with the general forum, e go just belike you no follow.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
cassandra robert
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 8
Merit: 1


View Profile
March 08, 2023, 10:07:15 PM
 #8

Na true talk be this oo make tell you one self all my childhood friend all for them now they do yahoo boys no dey fear again oo
Make we talk about this one self for edo u go see small boy dey hold iphone14 pro max and Dey Drive better car for 3m just see am
U no we black men we no like suffer if not see very paying jobs like Bitcointalk na sweet job ooo dey say before you enjoy you much suffer first.
But one thing I no be say anything you do  go alway come back to u in the future make una mark the word today.
Alphakilo
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 293
Merit: 132


Cashback 15%


View Profile
March 09, 2023, 07:39:58 AM
 #9

The truth be say, the country get as e be now, money no dey, work no dey, food cost, fuel no dey, light no dey, the Government no care about him people. The once wey go school no see work, those wey see work, the pay small and cost of living wan nearly kill the living. Many people don decide say na illegal means them go use dey chop. No be say i dey support them o, but man must survive. But yahoo no be the best and only solution. You fit use your yahoo idea do another thing like programming and other legal internet business like Cryptocurrency.

sokani
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 434


Top Crypto Casino


View Profile WWW
March 09, 2023, 10:34:19 AM
 #10

Una go jst dey paint unacef black.
Hw una our image wan carri beta if na onli watin bad we dey always dey yarn at our naija anytym way we open mouth talk! Omo, e no gud o, no b we bad pass bt na d idea way many pple 4 d forum get abt we way b naija nd e dey very bad. Some kind talk eh, mak we dey leave am 4 house.
If na work b ur wahala, fine work or do business, no solution wan com out dis talk except 2 rubbish us d more 4 d eye dem way dey see us 4 here.

U dey mind dem, dem think say if we come out dey paint paint ourselves bad say we for reach were we dey today for the forum. Wait you think say Nigerians self dey hack or scam? We no even sabi work reach man wey dey run package for away but we just dey carry carry head up like say na we we when nothing we sabi. Abeg make una dey create reasonable threads for discussion that doesn't have to be about fraudulent activities and all that, create threads on Bitcoin, how's it affecting the average Nigerian life and how to improve it's awareness, policies by the government etc.

Wetin una talk na true and for the matter self Nigerians dey learn work where other nations dey so I kno no why person go dey make a big deal about it. Gee na personal decision and e get people wey don decide say no matter the dirts wey life throw on them say dem no go do gee or anything of such. Abeg this na public forum and the whole world dey read wetin we dey yan. Make wey dey guilded by wetin we dey yan make we no dey give people the wrong impression about us.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
CASINO
.
SPORTS
.
RACING
OFFICIAL PARTNER OF
Argentina NT
CLOUD9
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Davidvictorson
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 966
Merit: 832


Livecasino.io


View Profile
March 09, 2023, 02:00:43 PM
 #11

The way e dey for we country now,e be like most persons wey no get hope again for life don turn attention to fraud,known as street,and because the thing dey pay,majority of persons wey no been pick interest from the beginning don dey pick interest now.Oibo people don know us say anytin we wan do,we dey doam well.But the most amazing thing about the stuff be say most of those people wey been don almost dey give up on life,and dem later go embrace yahoo as the huzzle,God no shame dem,e come dey like say na dem dey live well pass.
Abeg make una help me put mouth for this matter.
Na d last hope of a common man be that?or e get any other thing wey dem fit do,we go make dem dey alright like the way Yahoo dey do?
I really no like as dem don rebrand this thing called "Yahoo". Shey Yahoo na crime? Your topic suppose be "Is Crime Yahoo(Street)the last hope of a common man?" Make we call am wetin e be. Crime nor dey ever pay. In the short term e go be like as everywhere good but in the long run even you go see na nor be so e be. Check am na, even some of us wey know some of these guys wey dey commit this crime sabi say we better pass them. Wetin I wan yarn be say make common man get correct patient. Make common man focus on him legit hustle e go pay and e go pay forever.

The time wey common man go take put into learning yahoo crime, him go use don learn one tech skill, graphics design and come use that skill take blow eventually. Country hard nor mean say we go shook hand for something wey go bring bad name to our family. Stay out of crime o.

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1036
Merit: 673



View Profile WWW
March 09, 2023, 03:48:12 PM
 #12

I  been no want put mouth for this talk sake of saying I no want make the threaded pump to the top again, but e no get as e wan be make I add my own thoughts as regards to the subject of crime in form of wire fraud and other cyber crimes in our society,  as we all know the issue of scam, wired fraud, and hacking is a global phenomenon and as that it has become a global crime just like terrorism and the rest of the international crimes.

-so instead of giving it a regional image like ascribing it to 9ja alone, is a shallow way to discuss the holistic causes of internet frauds and also to say that only 9ja youths are involved in this is not true but the majority of those involved in Nigeria are low-level inpatient youths who never want to sacrifice anything to leave a good life but choose to become fake, flamboyant and reckless in their dealings.


.
 airbet 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 .

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

  
|.
....
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
.
 PLAY NOW 
Fivestar4everMVP
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2240
Merit: 1051


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
March 09, 2023, 06:52:28 PM
 #13

The way e dey for we country now,e be like most persons wey no get hope again for life don turn attention to fraud,known as street,and because the thing dey pay,majority of persons wey no been pick interest from the beginning don dey pick interest now.Oibo people don know us say anytin we wan do,we dey doam well.But the most amazing thing about the stuff be say most of those people wey been don almost dey give up on life,and dem later go embrace yahoo as the huzzle,God no shame dem,e come dey like say na dem dey live well pass.
Abeg make una help me put mouth for this matter.
Na d last hope of a common man be that?or e get any other thing wey dem fit do,we go make dem dey alright like the way Yahoo dey do?
Abeg, no dey mention God when you mention yahoo, me and you know say wetin boys dey do now for street, no be ordinary yahoo/fraud, but something join am, all the people wey I don see wey dey do ordinary yahoo, majority of them no dey make a dime.

Boys wey dey make money from supposed yahoo, na boys wey don sell their souls to idol worship, ritualism and occultism,  there is one junction wey dey my area for here, no night wey go break wey we no go see say boys do ritual there for night, na this type of hustle you still dey call yahoo? This one don comot from yahoo enter yahoo plus something ooh.

And to answer your question, No, this kind hustle no be the last hope, boys are just too desperate for quick wealth, wey be say most of them no mind selling their soul out to the devil, and the thing is, this boys just dey destroy themselves with or without knowing it...

There are so many Legit hustle wey boys fit do online..
Forex trading
Crypto trading
Gambling/betting
Affiliate marketing
They can even learn
Coding/programming
Graphic design
Web development and design
Application building
Blockchain and data management and analyst
Etc.

All the above, plus more na legit hustle wey boys fit do online, but laziness and desperation for quick wealth no go allow most of them go the legit way, but rather, sell their souls to the devil in the name of yahoo.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Odohu
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 338



View Profile WWW
March 10, 2023, 09:21:32 AM
 #14

I wan start my comment with that popular saying "not all that glitters are gold".
If you don sit down yang with person wey fit tell you as e be for the business, you go know say yahoo no be last hope. According to one wey me follow talk one day, e get wetin them dey call BACKUP. Wetin this mean be say, you go need add small backup wey babalawo and some rugged pastors dey run under some Ministries. Base on this, we no say anything wey don involve blood dey end in tears.... make we see use our head small sha.... Las Las, we go dey alright

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
SatoPrincess
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 966
Merit: 703



View Profile
March 10, 2023, 11:12:24 AM
 #15

We really need local moderator because I don see say many of una na yama yama una won dey post for here. I no understand the leg una don de bring come this board. See topic, okay Wetin you want make we answer you now. We no get love and respect for ourself at all nai this things dey cause the imposter syndrome we dey face for real life and even online. Some Nigerians dey disguise as Oyibo for here because them no want people to associate them with anything negative. This your topic no dey encouraging.


I greet you Mr Right

███▄▀██▄▄
░░▄████▄▀████ ▄▄▄
░░████▄▄▄▄░░█▀▀
███ ██████▄▄▀█▌
░▄░░███▀████
░▐█░░███░██▄▄
░░▄▀░████▄▄▄▀█
░█░▄███▀████ ▐█
▀▄▄███▀▄██▄
░░▄██▌░░██▀
░▐█▀████ ▀██
░░█▌██████ ▀▀██▄
░░▀███
▄▄██▀▄███
▄▄▄████▀▄████▄░░
▀▀█░░▄▄▄▄████░░
▐█▀▄▄█████████
████▀███░░▄░
▄▄██░███░░█▌░
█▀▄▄▄████░▀▄░░
█▌████▀███▄░█░
▄██▄▀███▄▄▀
▀██░░▐██▄░░
██▀████▀█▌░
▄██▀▀██████▐█░░
███▀░░
Dr.Bitcoin_Strange
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 513


Go after the goal... Go!!! It is worth getting!


View Profile WWW
March 10, 2023, 11:24:59 AM
 #16

@martyns, Have you tried asking a search engine about the most fraudulent or corrupt country in the world? Please do so. From what I understand, there is no country that doesn't have corrupt citizens. There are always those citizens who are negligent about following the rules and regulations of their country, those who lack the good morals to do the right thing. Every country has this set of people. This set of people always want to do things their own way, so stop painting Nigerians black as if you knew a country that is 100% corruption-free. People have hope in life, but self-decisions and environmental influences tend to make people take their actions. In both recent and previous occurrences and news, other countries have been listed as engaging in fraudulent activities.

.
 airbet 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 .

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

   
|.
....
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
.
 PLAY NOW 
HajiBagi
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 504
Merit: 302



View Profile
March 11, 2023, 03:53:10 PM
 #17

Yahoo  can never be this last hope for common man to become rich. Those who are into fraud are just lazy, impatience and greedy because its known fact that Yahoo is no longer paying as before but they are continue to find other ways to defraud others and most of them have left Yahoo for Ritual,Kidnapping and selling of body parts.
Only a few of those who did Yahoo invest their money wisely while alot spend their money on girls, lodging on hotels and clubbing.

Na so my brother, yahoo can never be last hope to get rich, many people wey dey do yahoo now no be normal yahoo again, all is ritual, you will heard them call it (plus), and this lead to killing of their own love once like their families or friends, even their girlfriend, and also using someone destiny, mostly they use girls, because girls like fashion things and who will spend for them even when they don't know how the person make money, the most things that cause yahoo is poverty, impatient and Nigeria issues.

.
DuelbitsSPORTS
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
BEST
ODDS
▄▄▄███ ███▄▄▄
▄▄██▄▄▀▀█ ██████▀▀▀▄▄
▄██████▀▀▄▄▀▀█▀▀▄▄██████▄
███▀▀▀▄▄███▀▀▄▄▀▀█▀▀▀▀▀████
▄▄▄▄██████▀▄████▀▄ █████▄▄▄▀▀
█████████▀▄████▀▄███▄▀█████████
███████▀▄█████▀▄██████ ████████
█████▀▄███████ ████████ ███████
███▀▄████████ █████████ █████
█▀▄████████▌▐██████████ ███
 █████████▌▐██████████▌▐▀
▀▀██████▌▐█████████▀▀
▀▀▀█▌▐████▀▀▀
10% CASHBACK
          100% MULTICHARGER
   ▄▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄
 ▄▀▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▀▄
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▀▄▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
 ▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀█▌
   ▀▄▄▄▀▄▀▄▀▄▄▄████
      ▀▀▀▀▀▀▀███████
   ▄▄▄▄▄         ▀▀███▄
 █▀█████▀█          ▀███▄
███ ███ ███           ▀███▄
▀█▀ ███ ▀█▀             ▀███▄
 ▀▀█████▀▀                 ▀██▀
KiaKia
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 658
Merit: 386


Play Bitcoin PVP Prediction Game


View Profile WWW
March 13, 2023, 06:00:14 PM
 #18

Abeg lock dis thread, enfat if u fit delete am sef it go better, why b say naija pipu sabi carry dia dirty enter any where dem go? Wetin b the reason y u antacids forum dey talk about yahoo? Yahoo boys no dey enter here, because d sense wet person go achieve for here pass yahoo level,  only omo ale naija dey do yahoo. Abeg lock this thread, e no dey helpful at all.

 
.BITWINUP.
▄▄████████▄▄
▄████████████████▄
▄██████░░██░░████████▄
██████░░░░░░░░░▀████████
█████████░░████▄░░████████
▐█████████░░████▀░░████████▌
▐█████████░░░░░░░░░░▀██████▌
▐█████████░░███████░░██████▌
███████▀▀░░▀▀▀▀▀▀░░▄██████
██████▄▄░░▄▄░░▄▄▄███████
▀██████▄▄██▄▄████████▀
▀████████████████▀
▀▀████████▀▀
UP OR DOWN?
BITCOIN PVP PREDECTION GAME

▄████████████████████▄
████████████████████████
████████████████████████
███████████░░███████████
█████████░░░░░░█████████
███████░░░░░░░░░░███████
█████░░░░░░░░░░░░░░█████
█████▄░░░░░░░░░░░░▄█████
████████████████████████
████████████████████████
▀████████████████████▀

VS

▄████████████████████▄
████████████████████████
████████████████████████
█████▀░░░░░░░░░░░░▀█████
█████░░░░░░░░░░░░░░█████
███████░░░░░░░░░░███████
█████████░░░░░░█████████
███████████░░███████████
████████████████████████
████████████████████████
▀████████████████████▀
▄███████████████████████▄
██                     ██
██  █████████████████  ██
██  ▀▀  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄  ▀▀  ██
█▀  ▄███████████████▄  ▀█
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
███▀▀▀▀▀▀▀███▀███▀▀▀▀▀▀▀███
██  ▄▄▄▄▄ ███ ███ ▄▄▄▄▄  ██
██  █████▄ ▀███▀ ▄█████  ██
██  ███████▄▄▄▄▄███████  ██
██  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀  ██
███████████████████████████
MONTHLY
JACKPOT
▄▄█████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████▀▀██████████████▄
▄███▀░░▄▄░░▀▀███████████▄
▄███░░▄█████▄░████████████▄
████░░▀██████▀▀░░░░░▀██████
█████▄░░▀▀▀░░▄▄████▄░░█████
▀███████▄▄▄██░▀█████░░████▀
▀███████████▄░░▀▀▀░░▄███▀
▀█████████████▄▄▄█████▀
▀█████████████████▀
▀▀█████████▀▀
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
 
.Play to earn Crypto.
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Oluwa-btc
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 573


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
March 13, 2023, 06:26:20 PM
 #19

Abeg lock dis thread, enfat if u fit delete am sef it go better, why b say naija pipu sabi carry dia dirty enter any where dem go? Wetin b the reason y u antacids forum dey talk about yahoo? Yahoo boys no dey enter here, because d sense wet person go achieve for here pass yahoo level,  only omo ale naija dey do yahoo. Abeg lock this thread, e no dey helpful at all.

Like I no even know wetin dey kak for our head seff sometimes, I dey mara as I see the topic, normally, you suppose use ur kafa know say nah jes bad government weh we get if not things for sexy for we 9ja. The topic no go well at all, make ornah try dey keep ornah yansh clean.

Make them lock and and also report am. Bring up better discussion about the country, something weh concerns the economy and also the citizens. But to add at the end, as far as say good day bad go always dey. No be only 9ja dey do mago mago but we too dey overdo.
Make we make sure say we dey use our kafa whenever we dey reason or make post here.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Belarge
Member
**
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 78

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
March 29, 2023, 03:42:51 PM
 #20

Op Yahoo no be the last hope of a common man,in as much say we dey see people wey don collect and make money from fraud, e no still mean say na the last hope of man, e no still mean say na better thing to do, and e no still mean say the Yahoo sef kuku easy to do.

And another thing be say many of this boys wey dey do this Street no dey do am with clear eyes, plenty of Dem don go involve in rituals, all in the name say Dem dey do Yahoo, just dey impress people, and na so plenty of Dem dey run mad for street, so me as I dey I no go ever advice anybody to do Yahoo oo, Because e no good, defrauding people of their money and calling it hustle is stealing,

E get plenty other works person fit do to make money, Yahoo no be the ultimate...

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Pages: [1] 2 3  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!