Bitcoin Forum
May 02, 2024, 06:18:45 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
Author Topic: African Gender Inequality (Naija)  (Read 307 times)
Sexylizzy2813 (OP)
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 560
Merit: 418



View Profile
March 15, 2023, 02:44:10 PM
 #1

This matter just dy spin for my head and I check nobody don talk am for here, so I say make I drag the matter come here make we chipin one or two for this matter as e affect the family and society;

FAMILY

For African families we dy see how the boy pikin dy get plenty recognition pass the girl pikin and e go come look like say the girl pikin no get value, we dy sometimes hear of papa wey dy always desire to get male pikin as if say the female pikin no follow for children.
Sometimes this matter dy put plenty pressure for the mama and for the man e go be like say na she get the power to choose which gender to born. Na wa oh, if she born man pikin you go notice say na the boy pikin the papa go regard pas the girl pikin.

SOCIETY

For many societies children nah the bedrock and without them e be like say person comit genocide, e dy sad to know say most families and even societies for African as a whole and Naija as a contri dy see the girl pikin as temporal fixture for the house bcos dem go marry them comot from the house one day but I feel say the girl pikin role important pas like that oh.
According to statistics male work force constitute about 59.9% for Naija. here
Some people fit argue say the girl pikin dy more privileged than the boy pikin when it comes to job opportunities bcos them believe say the girl pikin fit move market pass the boy pikin, but still on still na male dominated economy.
Wetin our govt fit do to change the status quo of the girl pikin for the society, bcos according to World Economic Forum Gender Gap Index Naija dy rank 139 out of 156 for female representation for leadership.

I say make I drop this one here and also hear una own opinion for this matter...

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
I HATE TABLES I HATE TABLES I HA(╯°□°)╯︵ ┻━┻ TABLES I HATE TABLES I HATE TABLES
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714673925
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714673925

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714673925
Reply with quote  #2

1714673925
Report to moderator
1714673925
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714673925

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714673925
Reply with quote  #2

1714673925
Report to moderator
1714673925
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714673925

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714673925
Reply with quote  #2

1714673925
Report to moderator
Alphakilo
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 315
Merit: 133


Cashback 15%


View Profile
March 16, 2023, 01:54:03 AM
 #2

https://bitcointalk.org/index.php?topic=5445019.0

The truth be say for this contry e don tey wey this gender inequality dey. For some family self, you go see say the man go dey beat him wife because she born female child. Like say na she be God wey dey give pikin. E get one man wey dey leave for my area, he pursue him wife because say she born four girls.
For the society, if boy and girl go find work for the same place, them go first employ the girl. The mata dob tire me. Make our Government put mouth for this mata because e don too much. Most Government offices, you go hardly see woma wey be oga kpata kpata, all of them na man. E go hard for Government to change the mentality of the people eapecoally those one for communities but make Government set rules that anybody wey disobey go go jail.

CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 4152


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
March 16, 2023, 09:04:25 PM
 #3

Wetin our govt fit do to change the status quo of the girl pikin for the society, bcos according to World Economic Forum Gender Gap Index Naija dy rank 139 out of 156 for female representation for leadership.

I say make I drop this one here and also hear una own opinion for this matter...

No be everything wey government need do, we ourselves get the opportunity to solve most of our problems but because na we be the problem, we no go fit solve am. Anybody wey dey worry woman to born boy child in this century no go school because if that person go school then him for realized say no be woman get the chromosome to deliver make child say na man get am therefore if your wife no dey give you male child na your fault not the woman's fault. As for that gender gap matter, we never stable to get good governance, na woman matter we wan come dey fight? I think when good government get a stand in the country every other things go fall in place.

Make we dey commot eye for other countries matta, most of them dun stay centuries for this world while we never strong well self for the 69's. Few years back, dem be dey like us and with time them improve as dem dey so. No go dey follow them they fight feminism blindly for politics when we never get good governance. Make we first win the good governance battle before we begin fight that war. And if we ourselves begin they accept woman as equal, e go go a long way instead of waiting on the government to do something.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Sexylizzy2813 (OP)
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 560
Merit: 418



View Profile
March 17, 2023, 02:29:56 AM
 #4

Wetin our govt fit do to change the status quo of the girl pikin for the society, bcos according to World Economic Forum Gender Gap Index Naija dy rank 139 out of 156 for female representation for leadership.

I say make I drop this one here and also hear una own opinion for this matter...

No be everything wey government need do, we ourselves get the opportunity to solve most of our problems but because na we be the problem, we no go fit solve am. Anybody wey dey worry woman to born boy child in this century no go school because if that person go school then him for realized say no be woman get the chromosome to deliver make child say na man get am therefore if your wife no dey give you male child na your fault not the woman's fault. As for that gender gap matter, we never stable to get good governance, na woman matter we wan come dey fight? I think when good government get a stand in the country every other things go fall in place.

Make we dey commot eye for other countries matta, most of them dun stay centuries for this world while we never strong well self for the 69's. Few years back, dem be dey like us and with time them improve as dem dey so. No go dey follow them they fight feminism blindly for politics when we never get good governance. Make we first win the good governance battle before we begin fight that war. And if we ourselves begin they accept woman as equal, e go go a long way instead of waiting on the government to do something.

No be lie you drop there but e get as we fit do this thing make e balance cos this our government self nah wetin them dy do sometimes dy influence the mind of some of we the youth... E hard to get better governance oh, na big work wey we need do.
E fit work out if something like wetin our govoh talk last year here if something like that dy always happen e fit work oh

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Belarge
Member
**
Offline Offline

Activity: 406
Merit: 80

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
March 17, 2023, 08:26:27 AM
Merited by hugeblack (2), Sexylizzy2813 (1)
 #5

This gender inequality no really start today, even right from creation, even for Bible you see am say baba God even create man before en go form woman for the ribs of the man, then en come tag the woman a suitable helper to the man, to me self na there the gender inequality start from,

FAMILY,
To me this gender inequality for family really depends on the kind and type of understanding wey the parents of that family Dem get, mostly the father of the house, though I dey see say for many African homes wey be say na only girl children wey them get, the matter dey really bring issues oo, some dey even cause quarrel and even divorce, because some papa Dem no dey fit get patience again, some of Dem go even leave their wife for house go play away match just because Dem dey find male pikin,

But I still don see a man for my area too wey get only female children and sincerely en dey satisfied, but I no know if him and en wife dey quarrel or fight inside house when people no dey oo, why I dey talk like this be say the man na my father friend and my father relationship with the man come link both families together so we come become family friends, and I dey hear when the man dey always talk say as God give am only female children (5 girls)say en go accept am like that, say God know why e happen like that say himself en know say en female children nai go even take care of him and en wife well well when dem don old, say na en female children en go share en properties to, say even if God bless am then en still get Male pikin say en go still give en female children better portion of his properties..

But as for me I go treat my male and female children equal oo, nai make I still talk say e depends on the family, nothing like gender inequality go dey for my family, the both genders of children na God give me am and Dem go sure get equal treatments from me wey be their papa..

SOCIETY.
for society it's always seen say the male dey always dey educated pass the female, but the female dey always dey opportuned for job employments pass the male,
Na so e dey always be, maybe because as you talk some of this managers dey feel say this female workers go do more of the marketing to attract customers to their company, while some managers dey get interest to even date the female workers them, yes una know say na truth I dey talk, so nai make Dem dey always prefer female workers in marketing pass male workers...
Na so me I see am oo,

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Hyphen(-)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 725



View Profile WWW
March 17, 2023, 03:46:51 PM
 #6

FAMILY

For African families we dy see how the boy pikin dy get plenty recognition pass the girl pikin and e go come look like say the girl pikin no get value, we dy sometimes hear of papa wey dy always desire to get male pikin as if say the female pikin no follow for children.
Sometimes this matter dy put plenty pressure for the mama and for the man e go be like say na she get the power to choose which gender to born. Na wa oh, if she born man pikin you go notice say na the boy pikin the papa go regard pas the girl pikin.
Na true you talk, but the problem wey some men especially for North de see be say, female pikin go letter leave house one day do add up for some people house as a wife, while make pikn go de make house full because him go marry come d house and born children for d house again.
But no be say dem no de like d female pikin oo, dem de like dem as well just because dem go letter leave house go be family for anoder man house and family na im be d reason.


Quote
SOCIETY

For many societies children nah the bedrock and without them e be like say person comit genocide, e dy sad to know say most families and even societies for African as a whole and Naija as a contri dy see the girl pikin as temporal fixture for the house bcos dem go marry them comot from the house one day but I feel say the girl pikin role important pas like that oh.
According to statistics male work force constitute about 59.9% for Naija. here
Some people fit argue say the girl pikin dy more privileged than the boy pikin when it comes to job opportunities bcos them believe say the girl pikin fit move market pass the boy pikin, but still on still na male dominated economy.
Wetin our govt fit do to change the status quo of the girl pikin for the society, bcos according to World Economic Forum Gender Gap Index Naija dy rank 139 out of 156 for female representation for leadership.

I say make I drop this one here and also hear una own opinion for this matter...
No be say I de argue wit you oo, but different societies get dem way of life.
Yes female pikin de get previlage wen it come to job opportunity, but still na anoder man house she go carry that benefit go, even if she go do something for her family e go be small because we no say she go born her pikin too and she go like take care of dem.

For North self, some men no de even allow dem wives go work outside, even though e de very wrong because d education go de useless, na why some parents self no de allow dem girl pikin go school pass secondary school because dem know say dem no go too benefit from her unlike the boy pikin.



.
.DuelbitsSPORTS.
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
████████▄▄▄▄██▄▄▄██
███▄█▀▄▄▀███▄█████
█████████████▀▀▀██
██▀ ▀██████████████████
███▄███████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
▀█████████████████████▀
▀▀███████████████▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
OFFICIAL EUROPEAN
BETTING PARTNER OF
ASTON VILLA FC
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
10%   CASHBACK  
          100%   MULTICHARGER  
Smartvirus
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1428
Merit: 1110



View Profile
March 17, 2023, 08:06:40 PM
Merited by DiMarxist (3), CryptopreneurBrainboss (1)
 #7

One fact way I like about this your thread be say, you no make am be about feminism. Na there e for just tire me but if na case of recognition and value, that na just based on the individual. Once you dey do well as a female child, them go according you the respect way you deserve. E get things way them no dey give person but, you fit commot come take am. If females feel say, them no dey give them enough, then take it. Person way hold something go always wan maintain control and like that, e no go give you nothing.

Another problem with women be say, women no dey support woman. If woman come out for something, other women go just commot for her back. Why? Most of them go feel jealous say, she go carry am make yanger for them later or e go be like say e don big pass them  na so them go con commot body. Like that eh, e go hard to break some kind barrier way hinder women.

The thing be say, man and woman get there place.
You go ever hear say man dey on maternity leave? Certain privileges dey get where e choke too.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Sexylizzy2813 (OP)
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 560
Merit: 418



View Profile
March 18, 2023, 02:55:23 AM
Merited by Fiatless (2), CryptopreneurBrainboss (1)
 #8

One fact way I like about this your thread be say, you no make am be about feminism. Na there e for just tire me but if na case of recognition and value, that na just based on the individual. Once you dey do well as a female child, them go according you the respect way you deserve. E get things way them no dey give person but, you fit commot come take am. If females feel say, them no dey give them enough, then take it. Person way hold something go always wan maintain control and like that, e no go give you nothing.

Na true you talk because if you check am e get as e go be for some family wey be say nah the girl pikin go con become the overall in the sense that she go con dy do things wey the boy pikin suppose do, she go carry the family go the next level before you know favoritism don happen like so, papa go con like the girl pikin pass the boy pikin, con forget say him been say nah the boy be all and all, before you know jealousy don shake small body enter the matter. Sometimes these things dy happen but we no too dy pay attention to am.


Quote
Another problem with women be say, women no dey support woman. If woman come out for something, other women go just commot for her back. Why? Most of them go feel jealous say, she go carry am make yanger for them later or e go be like say e don big pass them  na so them go con commot body. Like that eh, e go hard to break some kind barrier way hinder women.

The thing be say, man and woman get there place.
You go ever hear say man dey on maternity leave? Certain privileges dey get where e choke too.

Sometimes no blame woman oh because this thing na something wey be like scar for human body, it will only take the intervention (hehe, I speak big English there) of God to change that mindset. See eh I understand say if woman become the eye of any place, say nah she dy shine pass the others plus say everything nah she dy do well, e go cause plenty jealousy and bad belle and you no go expect other women to to body near that other woman, some women dy see am this way say if them show this person the way that person fit over shadow them so make them forget to carry them along.
The big question be say if them show them the way, them go gree acknowledge the fact say nah so so person help me? E hard oh and we get few persons too wey get that mindset and men too follow get this issue oh no be only women. ehn.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
sokani
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 434


Top Crypto Casino


View Profile WWW
March 18, 2023, 05:04:06 PM
 #9

Wetin I get to talk be say na ignorance dey make people dey behave the way dem dey behave. Na God dey give person pikin and anyone wey you get train am well, give am good education irrespective of the sex, no dey reason am say the boy pikin go take good care of me when I don old more than the girl pikin or vice versa.

Concerning the society mata, I no disagree with the stat of the report, but I know say the level of gender discrimination for we country no dey like before as women don dey rise up to the challenge dey take up offices of recognition and dey do other jobs wey man dey do very well like mechanic, barbing, taxi etc. From the way things dey go, I hope to see more women involve in a lot of affairs in the family and societal level because all of us na one and there be no room for gender inequality.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
CASINO
.
SPORTS
.
RACING
OFFICIAL PARTNER OF
Argentina NT
CLOUD9
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Frankolala
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 700
Merit: 522


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
March 18, 2023, 07:14:24 PM
 #10

No be small thing o,the way our parents and our forefathers take this gender thing serious na wetin make una see say people for our generation dey take am personal. Another reason again be say for Igbo land,them believe say if you no born boy pikin your family linage in terms of surname go end,as no boy pikin to continue with the name and say girl pikin go born for another man and her pikin go get another man name.

The truth be say,e easy for mouth to talk say no gender discrimination for family which is fine but as a typical Nigerian,if you no born boy pikin u no go happy,abi na lie I talk? Life too sweet when you get both boy and girl pikin because you enjoy the both side of these two gender. Civilized people don't care about this and this is how it should be because nobody fit create anything so be satisfied with the gender of your child.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Cryptomiles1
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 134



View Profile
March 19, 2023, 12:58:26 PM
 #11

Romans 10:12 purely answer this your question.
Please make una no vex say I include bible for this matter because same bible tell us say there's no questions without an answer, Meaning say any questions wey you wan ask today dey inside bible na wetin make i answered from the bible but however, the world is a free nation were every man or woman can exercise their rights as an occupants or inhabitants of such geo political zone or region. Being recognized doesn't effects by government or any authority, whenever a woman or man creates values to world they are being recognized that's why today when you look at the music, and movie industry today you can also noticed they are making names as well, do we look at the sports and gaming industry women are also recognized but the issues there is that how relevant and creative you are to your country would makes them recognized you.

The males today are not helpful if they noticed they don't have any value to offer, both male or female they became valuable when they have something useful to proffer to the family
 Sorry to say, I have came across a family filled with the woman and those men there aren't making any efforts but their parents recognized those girls than the male sons.
As a matter of fact I myself values the females more to male because they mostly takes good care of their families when their parents are old while the male looks over their wives instead of their parents, so I don't think government have any power concerning this matter here rather the woman have to walk and work on themselves to be recognized in the nation just as our sister Ngozi okonjo iwala did. Today everyone talks about her because she creates values for herself and her household.

I come in peace ✌️
Udo
Smartvirus
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1428
Merit: 1110



View Profile
March 19, 2023, 01:42:48 PM
 #12

Sometimes no blame woman oh because this thing na something wey be like scar for human body, it will only take the intervention (hehe, I speak big English there) of God to change that mindset. See eh I understand say if woman become the eye of any place, say nah she dy shine pass the others plus say everything nah she dy do well, e go cause plenty jealousy and bad belle and you no go expect other women to to body near that other woman, some women dy see am this way say if them show this person the way that person fit over shadow them so make them forget to carry them along.
The big question be say if them show them the way, them go gree acknowledge the fact say nah so so person help me? E hard oh and we get few persons too wey get that mindset and men too follow get this issue oh no be only women.
I no dey blame the women but, I dey try talk say, the pen to use change this narrative dey there hand. Nobody talk say e go dey easy, no. E no possible say you ft get that kind change like that. The opportunities to enjoy watin women fell sayen dey enjoy dey wide open, you just hat take am, same way the men are having it and not hope it would be given to you.
It's natural say, women wants to be taken care of abi, make man dey pet you and without being told cef or maybe society don put am that way, women believe say them gays be the ones to put families together and be submissive abi... Na these ideas way don make them subordinate today, it's good but, na to agree to dey under be that.

Talking about recognition of who show you road, sometimes, you gats ignore acknowledent and take pride in the fact that, you don liberate person way no for allow your battery last for your phone, you don make person way go fit help another person and en family. Not being acknowledged no be watin go make you no help people.

For the support matter, I go tell you again say, women no follow. Na only to shout inequality many sabi. Them need sabi support themselves. Women population dey more than men and with that, in a good democratic society, them suppose dey at advantage but no, sentiment no go allow them support themselves and men too go always play a role to maintain there status.
E get why the word jealousy and envy dey peculiar to women. The why longggggg...

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Obari
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 440


I buy all valid country Gift cards swiftly.


View Profile WWW
March 21, 2023, 04:49:49 PM
 #13

Well I no dey really see much issues regarding Gender equality not of recent times and most times na the mentality wey ready dey instilled in us na e dey worry us and time don reach wey we suppose dey change the narratives. I believe say e get families wey dey wey still dey get some careless pressure over the gender of their pikin and that na very wrong issue we suppose to don fight to an end because at the end, just as the woman go marry comot, na so your man pikin no go wan remain for him papa house especially when him don grow reach some certain age, so why the preferences?
I don see situations wey man pikin abandon him family because of woman and na the daughter later at the long run come dey responsible for the family.
Moral lesson be say we all dey equal in the sight of God irrespective of age, qualifications and even gender but na mentality dey worry us.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
[/center]
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 673



View Profile WWW
March 21, 2023, 09:56:57 PM
 #14

This matter just dy spin for my head and I check nobody don talk am for here, so I say make I drag the matter come here make we chipin one or two for this matter as e affect the family and society;

FAMILY

For African families we dy see how the boy pikin dy get plenty recognition pass the girl pikin and e go come look like say the girl pikin no get value, we dy sometimes hear of papa wey dy always desire to get male pikin as if say the female pikin no follow for children.
Sometimes this matter dy put plenty pressure for the mama and for the man e go be like say na she get the power to choose which gender to born. Na wa oh, if she born man pikin you go notice say na the boy pikin the papa go regard pas the girl pikin.

E be lyk for dis current world wey we dey now, people don wise up and now dem don dey regard female children too, I dey talk about those wey want male and not female as their children. World dey evolve and na so things dey change follow, anybody wey still get dis Kind mindset never ready for life. Life go just treat your fuck up and God fit punish you for your actions too. Whether male or female pikin. All na blessings dem be and all of them to do well for their task given to them. I believe in gender equity but not gender equality.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
..........UNLEASH..........
THE ULTIMATE
GAMING EXPERIENCE
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
/// PLAY FOR  FREE  ///
WIN FOR REAL
..PLAY NOW..
uchegod-21
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 938
Merit: 593


BTC, a coin of today and tomorrow.


View Profile
March 22, 2023, 03:18:01 PM
 #15

Na beta topic you carry come for here. Girl pikin get plenty limitations. No be for only African and Nigeria, even in the whole world. But wetin happen for Western countries be say dem don make some kind laws wey go protect female children rights.
But for we country dem no dey enforce those kind laws especially when e concern poor men.
Girl pikin dey too much vulnerable for we society. When you see guys wey dey plus up, na mostly girls dem dey use because we see them as weaker vessels.
But female piking like Okonjo Iwuala suppose make people understand say female pikin make sense pass some male pikin dem

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Rruchi man
Legendary
*
Online Online

Activity: 1288
Merit: 1083


Bitcoin Casino Est. 2013


View Profile
March 22, 2023, 08:33:02 PM
 #16

Na beta topic you carry come for here. Girl pikin get plenty limitations. No be for only African and Nigeria, even in the whole world. But wetin happen for Western countries be say dem don make some kind laws wey go protect female children rights.
The old mentality is still what exists and na wetin dey make people for this our country nor dey use the same eye wey dem take dey look woman dey look man. The matter worse sef well well for some kind countries wey really get strict rules;

In Yemen,
Quote
A woman is considered only half a witness. That’s the policy on legal testimony in Yemen, where a woman is not, to quote a 2005 Freedom House report, “recognized as a full person before the court.” In general, a single woman’s testimony isn’t taken seriously unless it’s backed by a man’s testimony or concerns a place or situation where a man would not be. And women can’t testify at all in cases of adultery, libel, theft or sodomy.
In the same Yemen,
Quote
Women can’t leave the house without their husbands’ permission. Yemen, where this law remains in force, does allow for a few emergency exceptions, Begum says: if the woman must rush out to care for her ailing parents, for instance

In the Vatican City,
Quote
Vatican City is the only other country that allows men, but not women, to vote.

In saudia Arabia,
Quote
Rape victims can be charged with crimes. Many, many countries fail to protect the victims of rape, but some go a step further -- punishing women for leaving the house without a male companion, for being alone with an unrelated man, or for getting pregnant afterwards.

Ridiculous restrictions on women’s rights around the world

Small small all this things go dey change with time.


███▄▀██▄▄
░░▄████▄▀████ ▄▄▄
░░████▄▄▄▄░░█▀▀
███ ██████▄▄▀█▌
░▄░░███▀████
░▐█░░███░██▄▄
░░▄▀░████▄▄▄▀█
░█░▄███▀████ ▐█
▀▄▄███▀▄██▄
░░▄██▌░░██▀
░▐█▀████ ▀██
░░█▌██████ ▀▀██▄
░░▀███
▄▄██▀▄███
▄▄▄████▀▄████▄░░
▀▀█░░▄▄▄▄████░░
▐█▀▄▄█████████
████▀███░░▄░
▄▄██░███░░█▌░
█▀▄▄▄████░▀▄░░
█▌████▀███▄░█░
▄██▄▀███▄▄▀
▀██░░▐██▄░░
██▀████▀█▌░
▄██▀▀██████▐█░░
███▀░░
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 675


View Profile WWW
March 22, 2023, 09:59:10 PM
 #17

The topic of gender inequality in the society Nigeria as a case study, this topic have raised many intellectual arguments as to what basis of the society the girl child is placed in and how that has changed in recent times.

-In Nigeria and Africa of old, girls' children were viewed as less than their male counterparts, but with the increase in education and the prominent role that women and girls' children have played in society in recent times, the narration is changing and as a matter of fact, most fathers now prefer girls child to the male forks, at least as the first child, but the uneducated ones still may lack this understanding.

-I think Nigeria is now far better than other countries around the world that make separate rules for girls, but in Nigeria I we only have one constitution and there is no place for gender specifications, and that could be seen in the last concluded election were women several elective positions from their counterparts we now first elected female governor in a Northeast state of Nigeria (Adamawa).

-This to a great extent shows the level of equal treatment for all parties, and since the male vs female gender inequality thing is a psychological thing, we should erase it from our minds because we are all human with equal everything, give your child education and mould them to become who you want them to be regardless of gender
Dr.Bitcoin_Strange
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 574
Merit: 514


Go after the goal... Go!!! It is worth getting!


View Profile WWW
April 22, 2023, 07:47:46 PM
 #18

Well, just as cryptopreneurbrainboss has said, education has really changed some people's attitudes towards thinking that male Child is more important in the family than female Child. There is this slogan that "what a man can do, a woman can do better." In relating that statement to family, a woman child can do great things in the family, but that's if they are not disregarded as though they are less important in the family. I know in some African countries, not only Nigeria, some parents only send their male children to the university because they think their daughter will one day get married and leave the house, but that perception has changed a bit, and the only people that would be doing that now are just illiterates.
Forever101
Member
**
Offline Offline

Activity: 334
Merit: 27


View Profile
April 24, 2023, 06:43:41 PM
Merited by lovesmayfamilis (1)
 #19

The problem of gender inequality should be traced to the women in our society who are to fight against destroying the girl child self esteem and avoid configuring their mind negatively against their potential. With the recent development in Nigeria politics today, women are springing up to their right and what they can do in society. Today, it can not be said that gender inequality still exist in
the whole of  africa. We have seen women in different field showcasing their talent and skills in developing the society. If anything should be done for the girl child, it should be developing their self esteem and make them believe in the exceptional qualities they possess and how it can be harnessed to transform the society.
uchegod-21
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 938
Merit: 593


BTC, a coin of today and tomorrow.


View Profile
April 24, 2023, 11:59:25 PM
 #20

Before I go respond... I wan note say this thing from culture.
Our forefathers pass am to us and the worrying thing be say people wey dey practice am now dey prepare to pass am to future generation. But e need stop.

Those old days, our papa dem fit born upto 14 children where dem dey look for man pikin. Them go marry plenty wives dey find the one we go give them man pikin.
This don really change, girl pikin na better gift from God just like man pikin. See Ngozi Okonjo Iwela na....

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!