Bitcoin Forum
May 02, 2024, 03:21:14 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 3 »  All
  Print  
Author Topic: Food dragging at events  (Read 528 times)
Maestro75 (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1918
Merit: 329



View Profile WWW
April 01, 2023, 05:53:57 AM
Last edit: April 01, 2023, 06:21:26 AM by Maestro75
Merited by Gozie51 (2)
 #1


As a Nigerian, I deh see people drag food for events weh them go. E no even matter whether na burial or child dedication self. Na wedding own worse pass. The part weh deh surprise me pass be say even young people in their 30s and 40s weh get jobs and deh work too don join for this thing.

Before na old people weh I deh see do am. The old people own na to pack party food go house. And thereby deh disgrace their children weh no go too like the thing. Now young people don follow dey do am too. People weh go talk say na hunger in the land, but why people weh also get jobs and they earn salaries come deh do am too? I shock yesterday for burial event weh I attend and na this type of thing happen there too.

Abeg make una put mouth for this matter as it is getting serious by the day.
1714663274
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714663274

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714663274
Reply with quote  #2

1714663274
Report to moderator
Activity + Trust + Earned Merit == The Most Recognized Users on Bitcointalk
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714663274
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714663274

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714663274
Reply with quote  #2

1714663274
Report to moderator
1714663274
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714663274

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714663274
Reply with quote  #2

1714663274
Report to moderator
Cryptomiles1
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 134



View Profile
April 01, 2023, 07:36:16 AM
 #2

My broda you see this thing you wan carry talk like this don dey exist right from origin of man and na from bible e take happen, although i no fit quote the exact bible reference. So for you to come tell people to reduce how them dey carry take food for occasion be like say you no want them to complete the principle of God's words. But sincerely speaking e don too much for us like this we no dey even mind the kind of place we dey drag food from.
E get one day i bin dey yan with one woman about this mata she say occasion food get their own teste and e dey sweet pass home made food, so like this if she go event she go like to carry some come back home and you know how we country be, everywhere tight and hunger dey land so everybody dey look for easy made to eat and take home.
Maestro75 (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1918
Merit: 329



View Profile WWW
April 01, 2023, 11:25:17 AM
 #3

My broda you see this thing you wan carry talk like this don dey exist right from origin of man and na from bible e take happen, although i no fit quote the exact bible reference. So for you to come tell people to reduce how them dey carry take food for occasion be like say you no want them to complete the principle of God's words.

I go like know this bible matter weh you bring enter this thing. If you no fit remember the bible book or quotation weh the thing deh, you fit still tell us the story make we see if the thing relate. I hope no be the marriage feast for Galilee weh Jesus attend you deh try talk about?

E get one day i bin dey yan with one woman about this mata she say occasion food get their own teste and e dey sweet pass home made food, so like this if she go event she go like to carry some come back home and you know how we country be, everywhere tight and hunger dey land so everybody dey look for easy made to eat and take home.

How the thing dey take taste different if you use the same ingredients cook am? No mind the woman and other people weh they talk like that. They just want to get excuse for their greed once them misbehave for events weh them attend.

Yes I sabi say hunger full ground but that one no suppose mean say we go deh disgrace ourselves outside na. You eat today no mean say hunger don disappear forever.
Ever-young
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1176
Merit: 162


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile WWW
April 01, 2023, 08:35:34 PM
 #4

That food dragging thing just they some how to me, normally me no they too like to go occasions especially the burial something..

Anything way make them no serve food reach me, I don waka go my way I no get strength for any body to they carry my name they waka, say I come they drag food like say I no they chop for hux.

Watin they surprise me for this kind matter nah how even people way they advance enough to they advice their own children to stop some kind thing way them they do, they be the one way they do am.

Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1064
Merit: 501



View Profile WWW
April 02, 2023, 06:36:05 PM
 #5

You see food dragging for occasions, both the young and the old d run am. No be today wey em start an em no fit stop. Dragging of food for occasion don turn out to be normal thing wey people d do no be because food no d or what. Na mostly because people wan just eat for the occasions wey d come. As the process of that, dragging go follow suit for the matter.

The mindset of people wey d come for occasion na to find something put for stomach for occasions wey the come. There is no way you go stay put in an occasion for hours, hunger no go like deal with you. Na that time wey hunger go d hammer you, you go like make move to hustle for your food(that brings about the rush). As the saying be, man must waki(eat)

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 4152


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
April 02, 2023, 10:53:57 PM
 #6


As a Nigerian, I deh see people drag food for events weh them go. E no even matter whether na burial or child dedication self. Na wedding own worse pass. The part weh deh surprise me pass be say even young people in their 30s and 40s weh get jobs and deh work too don join for this thing.

It's a culture and I dey personally enjoy am. Although I no dey drag food but you see any occasion I enter, even though I dun belle full, I must chop. Nothing sweet pass occasion food (food wey you no pay for lol). You see this dragging and spraying of cash na wetin i dey enjoy pass for burial oh, wedding etc and that's why I dey vex for Buhari and him tenor for putting a stop to it. I understand their reason but common why him wan take away the mist anticipated part if an event.

Well if there's an increase in dragging at events I guess we all know why, country hard. Bitcointallk dey bless us so we no go understand but if you go outside ehh you go pity people. I fit remember one woman wey be dey my village when I small, we dey see her for every occasion on Saturdays and Sunday and normally anything wey she achieve na wetin her children go chop for the entire week until another occasion come board. I sure people still dey run this compass today self.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Maestro75 (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1918
Merit: 329



View Profile WWW
April 04, 2023, 11:02:07 AM
Merited by fillippone (1)
 #7

It's a culture and I dey personally enjoy am. Although I no dey drag food but you see any occasion I enter, even though I dun belle full, I must chop.

I no sure say na culture thing e bi because while growing up na certain people for area weh we know say them no get shishi deh do am. But today na most people don enter that way, especially for village settings.

Well if there's an increase in dragging at events I guess we all know why, country hard. Bitcointallk dey bless us so we no go understand but if you go outside ehh you go pity people.

Boss no be lie you talk there. This place deh bless us well well. You go fear wetin those weh deh brag say them even get work deh receive as pay self. Most of the big boys like una deh even triple their pay. One day I go reach una level.

I fit remember one woman wey be dey my village when I small, we dey see her for every occasion on Saturdays and Sunday and normally anything wey she achieve na wetin her children go chop for the entire week until another occasion come board. I sure people still dey run this compass today self.

People like her deh every occasion. No be her type I deh talk about. Am talking of those people weh get jobs but still deh misbehave for events once them see food. Food weh person go poopoo in less than 48 hours later. Na big shame.
Pokapoka124
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1134
Merit: 555



View Profile WWW
April 04, 2023, 08:27:59 PM
 #8

I don laff belle bust as I dey read this thread. Brainboss won kee me for laff. Na normal thing way we dey see for owambe. This na character way dey inside the blood, some people dey believe say you dey miss blessing if you nor chop for party, you go see brah wey drive better motor, dress well go dey drag food like say e never chop before. I don dey used to am e nor dey vex me again. All this thing dey hapun because who dey organize nor dey plan that aspect well, or who dey share food na nepa. Any event I dey go, na who invite me I dey mount am make e keep my package one side I nor won hear story.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
.
.SIGN UP.
Maestro75 (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1918
Merit: 329



View Profile WWW
April 05, 2023, 03:10:38 PM
 #9

I don laff belle bust as I dey read this thread. Brainboss won kee me for laff. Na normal thing way we dey see for owambe.

No mind Brainboss. Me self follow laugh for wetin him talk. But una no think say that food dragging thing fit give person bad name? After the reggae play the blues kind of thing go begin happen as anybody weh sabi say you deh drag food for event go deh use am describe you. When small pikin go begin point you whenever you deh pass say see that bros weh deh drag food for that burial.
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 952
Merit: 677



View Profile WWW
April 05, 2023, 06:29:04 PM
 #10

Eh don become our way of life, and I dey sure say food dragging of a thing can never be excluded in any event in 9ja, be it burial or wedding, because the truth of the matter be say in most communities, when people hear say burial dey for Mr. A or Mr. B compound, majority of people wey dey for that community no dey eat from house go burial, because dey believe say dey go chop from that burial, and if unfortunately person wey dey share food no con give them food for that burial.. Omo eh don turn dragging. Which is why me when I go burial, I dey always dey on my best behavior, because eh dey very disrespectful for person wey dey earn salary go drag with common villagers for mere jellop rice, wey no dey even get taste sef.

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

  
6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
martyns
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 840
Merit: 137



View Profile WWW
April 07, 2023, 09:27:56 AM
 #11

Eh don become our way of life, and I dey sure say food dragging of a thing can never be excluded in any event in 9ja, be it burial or wedding, because the truth of the matter be say in most communities, when people hear say burial dey for Mr. A or Mr. B compound, majority of people wey dey for that community no dey eat from house go burial, because dey believe say dey go chop from that burial, and if unfortunately person wey dey share food no con give them food for that burial.. Omo eh don turn dragging. Which is why me when I go burial, I dey always dey on my best behavior, because eh dey very disrespectful for person wey dey earn salary go drag with common villagers for mere jellop rice, wey no dey even get taste sef.
lol,this kind thing say people dey drag food for occasion  no go ever end for we country oh, no Matta how federal government provide job for it citizens if atall dem been dey take care of us,na part of the things wey dey make occasions fun be dat say people dey fight for food.Well,me I dey seeam like say na big embarrassment to people wey dey earn money or do one or two things to make money to still drag food with people wey no dey alright or people wey no get food.I never for one day reason to tryam,nai make me sef,if I dey comot for house,I dey make sure say I eat first,chop bellefull make hunger no go make me do wetin I no dey do before.We go just leavam the way we see because e no go fit end anyday.
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 673



View Profile WWW
April 07, 2023, 06:50:06 PM
 #12

This na temptation my brother, if you no hold your body well for event you no go know when you follow them go drag food for event too. Me too I don wonder why this thing be like this, people wey their house dey stock up with food go dey follow the people wey no too get drag food. I ask one elderly woman one day about am, and she tell me say na the blessings wey dey come with those occasions na him make everyone go dey rush. The reply been sound weird but if you too reason am na so e be. If you organise event and you cook food wey people no chop am, you go definitely feel bad. The chop wey dem chop am with you na him be the blessings wey dey come with am😁

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
..........UNLEASH..........
THE ULTIMATE
GAMING EXPERIENCE
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
/// PLAY FOR  FREE  ///
WIN FOR REAL
..PLAY NOW..
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 4152


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
April 07, 2023, 07:46:23 PM
 #13

I don laff belle bust as I dey read this thread. Brainboss won kee me for laff. Na normal thing way we dey see for owambe.

No mind Brainboss. Me self follow laugh for wetin him talk. But una no think say that food dragging thing fit give person bad name? After the reggae play the blues kind of thing go begin happen as anybody weh sabi say you deh drag food for event go deh use am describe you. When small pikin go begin point you whenever you deh pass say see that bros weh deh drag food for that burial.

You no see wetin @CryptoHeadlineNews talk, e dun become our lifestyle which is technically a culture. E no matter whether you dey do am or not but na lifestyle now. E no get any party wey dem organized wey dragging no dey dey as such it's now a way of life which is culture so I no lie. Belike dem never share food leave the you before and this na mainly the reason why people dey drag food. Dem fit dey share food and everybody go respect themselves but immediately the information go round say food dun dey finish na him you go begin see people true nature.

While we dey on this matta me wan asked question oh, why e be say dem no dey even do food wey go reach everybody or is it a tradition too say some people go come your occasion dem no go chop. This one no make sense at all and na this lack of enough food for people dey causes this dragging mata so if we want stop am, our occasion planners need to they consider the amount of guest wey the host dey expect den add small extra just Incase and make sure everybody's chop because e no make sense to baff commot house say you dey go occasion, you come still no chop.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 616
Merit: 509


Top Crypto Casino


View Profile WWW
April 07, 2023, 08:46:02 PM
 #14

I don laff belle bust as I dey read this thread. Brainboss won kee me for laff. Na normal thing way we dey see for owambe.

No mind Brainboss. Me self follow laugh for wetin him talk. But una no think say that food dragging thing fit give person bad name? After the reggae play the blues kind of thing go begin happen as anybody weh sabi say you deh drag food for event go deh use am describe you. When small pikin go begin point you whenever you deh pass say see that bros weh deh drag food for that burial.

You no see wetin @CryptoHeadlineNews talk, e dun become our lifestyle which is technically a culture. E no matter whether you dey do am or not but na lifestyle now. E no get any party wey dem organized wey dragging no dey dey as such it's now a way of life which is culture so I no lie. Belike dem never share food leave the you before and this na mainly the reason why people dey drag food. Dem fit dey share food and everybody go respect themselves but immediately the information go round say food dun dey finish na him you go begin see people true nature.

While we dey on this matta me wan asked question oh, why e be say dem no dey even do food wey go reach everybody or is it a tradition too say some people go come your occasion dem no go chop. This one no make sense at all and na this lack of enough food for people dey causes this dragging mata so if we want stop am, our occasion planners need to they consider the amount of guest wey the host dey expect den add small extra just Incase and make sure everybody's chop because e no make sense to baff commot house say you dey go occasion, you come still no chop.
Well my broda from my observation from frequent visit to occasions I Don observe say most times no be say the food no dey actually reach, but the giants of the occasion have already smuggle all the food that are meant for the people wey go there in so doing making shortage of the food in the occasion. My broda as you talk na so e be oo,  food dragging Don turn part of culture because most occasions wey I Don attend there must always be dragging of food.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Belarge
Member
**
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 80

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
April 08, 2023, 09:23:48 AM
 #15

Op to me I no dey drag food for any occasion wey i go oo, but if Dem share food give me and I dey hungry I go collect am chop, mostly if na rice I go chop am because I dey like rice well well,
But you know say this dragging of food matter for occasion no start today shall, the matter don tey wey e Start,
Mostly for wedding and child dedication occasion, because plenty people feel say if you eat for wedding occasion and happy with people wey dey wed say you dey attract the blessing of marriage if you willing to marry too, and if you eat and dance for child dedication say you dey attract the blessing of having a child if you wish to get one, and to me i just feel say e dey work for Dem,

While some dey really drag food because of hunger, you and me know say the country hard now, so people dey chop anywhere Dem see food because most of them no get food for house to chop,
Bitter truth though..

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Maestro75 (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1918
Merit: 329



View Profile WWW
April 08, 2023, 09:35:17 AM
Merited by hugeblack (1)
 #16

Which is why me when I go burial, I dey always dey on my best behavior, because eh dey very disrespectful for person wey dey earn salary

Na the exact thing weh I deh talk too. Nothing weh deh make person lose respect for small pikin eyes like person weh deh drag food for events. Na until the day weh the person go cross the line those small pikins go take am talk to am. Food weh you go still rush enter toilet go poopoo.

E no get any party wey dem organized wey dragging no dey dey as such it's now a way of life which is culture so I no lie. Belike dem never share food leave the you before and this na mainly the reason why people dey drag food.

Me, weh deh attend party and no eat na him you deh talk say them go share food pass? I no mind o. Whether person chop for event or not person go still feel hungry after a while. I reject any culture weh go disgrace me. The question weh you ask about why food no deh ever deh enough for event. The reason go be because people deh always gate crash into events without shame and the number of guests go increase pass the food cooked. If na oyibo them, we know say their things na through invitation. If you no get invitation you no go enter.
Silver005
Member
**
Offline Offline

Activity: 212
Merit: 12


View Profile
April 08, 2023, 11:56:13 AM
 #17

No be small thing ooh because this kind of thing no supposed to the happen, especially person wey get two hands and two legs, wetin go make you drag food for were you go event,
But some people e dey their blood,they must drag food or even drink for were them go like say you never eat am before or you never drink am before,
That time dey very bad e fit spoil your name or make you lose something wey you suppose get from someone else.
Learn to respect yourself and behave yourself when you go out because even though you are allowed to finish weting them bring out for events you no go stop hungry to hold you again ok,...
Gozie51
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 2478
Merit: 621


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
April 08, 2023, 05:41:22 PM
 #18

Na better talk you carry come board like this because me too I don dey notice am say the thing don dey increase. Apart from say people dey hungry for the country now but some people dey over do am without any recourse to their person. Although normally you fit sincerely dey hungry for occasion especially when you don tay for there and if food dey disposal that one dey normal to collect if you want eat but some people fit drag food stain their clothes, e no dey necessary especially if you can afford it, na to just stroll enjoy one place and entertain yourself.

But e get the one wey I dey notice for where children dey for such thing, them dey sit down chop like plate for public place and sometimes their mom go dey complain say dey don't eat plenty like that for house. Is this a case of calling the parents out or variety is the spice of life  Grin


Before na old people weh I deh see do am. The old people own na to pack party food go house. And thereby deh disgrace their children weh no go too like the thing.

The children wey suppose to complain say their old people dey pack food go house, no be them still dey drag food? Kettle no go fit call pot black na.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Mr.suevie
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 319



View Profile WWW
April 08, 2023, 06:26:00 PM
 #19

one way or the other everybody go don witness this food dragging something for events around us even if say no be we dry drag the food but we go Don see am happen for we area. Like our senior talk, the thing don become part of us and e go hard for this habit to die in our social life but come to think of am, sometimes no be actually the person wet dey drag the food nai actually cause maybe the person Don seat down peacefully but dem don skip am or dem tell am say food don finish for the occasion mean while some people dey wey day collect like 5-6 takeaway of food, my broda before you go know everywhere Don cast na so so dragging of food

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Rruchi man
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1288
Merit: 1083


Bitcoin Casino Est. 2013


View Profile
April 09, 2023, 08:14:59 PM
 #20

Abeg make una put mouth for this matter as it is getting serious by the day.
In events where the crowd and invites not controlled, it is normal to see food dragging. Normally people organising an even usually plan to cook a certain number of plate of food depending on the number they are expecting, some couples stick to it, some do not stick to it and others simply just cook as much as their budget can carry. For the people who stick to it and control their guests list, the occurrence of food dragging is less. For those who do not control their guests maybe due to venue for the event or other reasons and those that cook in small amount as their budget can carry, there will be food dragging.

In summary, many of the events we attend have uncontrolled guest and crowd, it is why there is food dragging most of the time.

███▄▀██▄▄
░░▄████▄▀████ ▄▄▄
░░████▄▄▄▄░░█▀▀
███ ██████▄▄▀█▌
░▄░░███▀████
░▐█░░███░██▄▄
░░▄▀░████▄▄▄▀█
░█░▄███▀████ ▐█
▀▄▄███▀▄██▄
░░▄██▌░░██▀
░▐█▀████ ▀██
░░█▌██████ ▀▀██▄
░░▀███
▄▄██▀▄███
▄▄▄████▀▄████▄░░
▀▀█░░▄▄▄▄████░░
▐█▀▄▄█████████
████▀███░░▄░
▄▄██░███░░█▌░
█▀▄▄▄████░▀▄░░
█▌████▀███▄░█░
▄██▄▀███▄▄▀
▀██░░▐██▄░░
██▀████▀█▌░
▄██▀▀██████▐█░░
███▀░░
Pages: [1] 2 3 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!