Bitcoin Forum
May 05, 2024, 07:01:14 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
Author Topic: Bye Bye to Wuruwuru Loan Apps  (Read 218 times)
Davidvictorson (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 980
Merit: 833


Livecasino.io


View Profile
April 04, 2023, 01:54:13 PM
 #1

 If you borrow money or wan borrow money from loans apps rest assured say you go fit drink water drop cup and nobody to dey call your brother, uncle, aunty, friend or papa say you dey owe them. Why? The Federal Competition and Consumer Protection Commission (FCCPC) for we country don give d go ahead to 173 digital lending applications to take operate for we country, 119 of dem get full approval and 54 of them collect conditional approval. Na since last year wey the FCCPC  comot registration and d wey these loan app go operation because of how dem take dey harass Nigerians untop loan. We government make am compulsory say any loan company must register their business before dem operate. Na this March 27, 2023 wey just pass so na him be d deadline wey dem put for registration. As the deadline don pass now, the FCCPC come release the list of the apps wey dem approve. As e be now, dem go commot apps wey dem nor approve from Google play store. This one still follow wey make Google Play Store update their Developer Program Policy to talk say if you wan run loan business for Naija, you need to obey the regulatory rules for digital money lenders.
Still if you dey borrow make you use your head.

See some of the approved loan apps here:

  • SYCAMORE INTEGRATED SOLUTIONS LIMITED
  • TRADE DEPOT
  • TAJOW INVESTMENT
  • BLUE RIDGE MICROFINANCE BANK LIMITED
  • GROLATECH CREDIT LIMITED
  • BRANCH INTERNATIONAL FINANCIAL SERVICES LIMITED
  • P2VEST TECHNOLOGY LIMITED
  • CREDITWAVE FINANCE LIMITED
  • KEENEST TECH SERVICE LIMITED
  • FAIRMONEY MICRO FINANCE BANK
  • ALTRACRED FINANCE INVESTMENT LIMITED
  • CREVANCE CREDIT LIMITED
  • MENACRED COMPANY LIMITED
  • AFROWIDE DEVELOPMENT LTD
  • RED PLANET NIGERIA LIMITED
  • AFROFIRST MOBILE AND TECHNOLOGY COMPANY LIMITED
  • RANKCAPITAL LIMITED
  • IBS GOLDEN INVESTMENT COMPANY LIMITED
  • LENDVISERY SERVICES LIMITED
  • RENMONEY MICROFINANCE BANK LIMITED

See the full list here



1 https://fccpc.gov.ng/registration-status-for-digital-money-lenders-apps/
2 https://punchng.com/FG-approves-173-loan-apps-bars-illegal-online-banks/

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
1714892474
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714892474

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714892474
Reply with quote  #2

1714892474
Report to moderator
1714892474
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714892474

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714892474
Reply with quote  #2

1714892474
Report to moderator
1714892474
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714892474

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714892474
Reply with quote  #2

1714892474
Report to moderator
The Bitcoin network protocol was designed to be extremely flexible. It can be used to create timed transactions, escrow transactions, multi-signature transactions, etc. The current features of the client only hint at what will be possible in the future.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714892474
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714892474

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714892474
Reply with quote  #2

1714892474
Report to moderator
1714892474
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714892474

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714892474
Reply with quote  #2

1714892474
Report to moderator
Smartvirus
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1428
Merit: 1110



View Profile
April 04, 2023, 06:28:34 PM
 #2


My brother, the thing been don too much o, no be small harassment way these loan apps dey give person and Nigerians kwa no been get joy. Them go just borrow as them like with the intention say, them no go pay. Only wayin dey there mind be say, na contacts them go paste with calls, WhatsApp messages here and there then e don finish. Omo, the wahala no be small. Na so I dey see the full profile of one of my classmate all the way from when I dey secondary school.  E shock me no be small, person way I no been even remember en existence and in one move, I see all about  and what his been up to lately. E just dey bad but, na the only way them been get yo try recover there money be that.
Where the matter con cast be say, after you don cassette person like that, who go like pay the loan kwanu... you don cast the person packaging and that na something you no go fit undo.

The matter still remains say, if you borrow money to use help your life, try dey pay back. At least, it helped at that time and the only way of reciprocating that love na to pay back. On top of that, try to dey avoid to borrow, to pay no sweet so, avoid to borrow.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Pokapoka124
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1148
Merit: 555



View Profile WWW
April 04, 2023, 08:12:13 PM
 #3

I nor dey use all this loan app before their wahala nor be here….them ready to send your details give Aso Rock if you miss payment. But if you look the other side you go see say some of their customers nor dey try, them dey collect loan with the mind say them nor go pay back. I dey see memes wey dey trend about palmpay and defaulters. People get mind sha, you submit your documents give pepsin you won still run am street.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
.
.SIGN UP.
Cryptomiles1
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 134



View Profile
April 04, 2023, 08:43:04 PM
 #4

This one na correct update be this o, I nor say e easy for those ones wey no fit meet up to register due to one thing or there other but this people wey register now don get licence to dey worry people in full time. Although them sabi worry people oo, na wetin make me no put interest where these app dem dey because dia interest dey read like water e no dey finish at all, na just once I even try that nonsense since from then I never near am again oo because e hard o.
Merit.s
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 350
Merit: 255


View Profile WWW
April 05, 2023, 05:21:14 PM
 #5


My brother, the thing been don too much o, no be small
The matter still remains say, if you borrow money to use help your life, try dey pay back. At least, it helped at that time and the only way of reciprocating that love na to pay back. On top of that, try to dey avoid to borrow, to pay no sweet so, avoid to borrow.
Bro on point,some people just take am say na their right to borrow money but no be their right to pay back. As long as say you use the money run one or two matters,just get conscience pay back. Omo this loan people get their own dey their body,after them cast you finish wetin make them feel say people go come happy pay them back. Sometimes, no be the people fault, he fit be say the way things come run them,e come make am hard for them to pay back. Wetin tire me for this loan app people be say the money wey you collect,you never fit pay,them go still come dey add interest till 20000 go turn 40000. Only this interest fit discourage person to pay back.
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 952
Merit: 677



View Profile WWW
April 05, 2023, 06:49:45 PM
 #6

I dey sure say this one go be better news for people wey dey take loan from apps and no wan pay, most especially people wey don take current loan and yet their loan apps no con dey among the approved registered ones, as they go cease that as an opportunity not to pay anymore.
But if I may ask, where "Palmcredit, Fairmoney, Ease cash, 9Credit, Nairaloan and Easybuy" dem all dey? Because if there is any loan app which I expected to see among the top 5 na "PalmCredit and Fairmoney" wey no dey free person rest with their many display ads on YouTube played whenever watching an online content.

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

  
6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 676


View Profile WWW
April 05, 2023, 08:47:50 PM
 #7

I dey sure say this one go be better news for people wey dey take loan from apps and no wan pay, most especially people wey don take a current loan and yet their loan apps no con dey among the approved registered ones, as they go cease that as an opportunity not to pay anymore.
But if I may ask, where "Palmcredit, Fairmoney, Ease cash, 9Credit, Nairaloan and Easybuy" dem all day? Because if there is any loan app which I expected to see among the top 5 na "PalmCredit and Fairmoney" wey no dey free person rest with their many display ads on YouTube played whenever watching an online content.
My brother those loan apps where their names do not appear on the list fit still dey operate their business underground oh and this na why most time some of these laws or restrictions do dey work for 9ja, the problem na with governments agency because there is no proper monitoring or follow up on those policy implementations and this has given illegal business operator free hands to treat Nigerians the way there like.

*I have an encounter with those loan sharks sometime ago when one guy called me that my friend who I have not known his location nor seen him for up to 15 years is owing them, and from the way, the guy sounded on the phone I suspect the loan officer to be suspect yahoo boy because of the way he spoke over the phone.

*This made me to conclude that some of those funds that these loan apps are giving out as loans could be possible proceed of crime and as a matter of fact they're using Nigerians for money laundering and trying to mix the money within the system to avoid traces, the rise of tech and ITC have made development possible this also open the door for criminals to take advantage of thos great raising industry
Dr.Bitcoin_Strange
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 574
Merit: 514


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile WWW
April 05, 2023, 10:07:18 PM
 #8

The way most of those loan apps operated was really out of control, based on what I have heard so far about them. A friend told me he got a call from one of their agents and was threatened with being arrested if he failed to repay his loan that day. But whats always the agreement between these loan apps and the borrower before they offer them the loan? They don't even request collateral before giving out loans, and when the borrower defaults on repayment, they begin to issue threats. LoL is funny, though.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Online Online

Activity: 2254
Merit: 4152


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
April 06, 2023, 07:42:57 PM
 #9

My brother those loan apps where their names do not appear on the list fit still dey operate their business underground oh and this na why most time some of these laws or restrictions do dey work for 9ja, the problem na with governments agency because there is no proper monitoring or follow up on those policy implementations and this has given illegal business operator free hands to treat Nigerians the way there like.

My brother, na them dey operate majorly and na them self fit dey profit pass all these names wey dey here. Wetin concern the common man wey hurry dey catch with all this one wey federal government dey talk. Already people dey patronize local loans dealers wey worst pass this apps wey government commot their name for the approved loans apps. For this country wetin legit na wetin dey deliver e no matter whether e dey approved or not. Just take example from ponzi schemes wey been reign for the county. People know say e no dey registered but wetin concern them, dem still participate because hunger dey land.

Anyways na very good initiative wey the government dey do be this and thank you for bringing this update here. Abeg anything about the collateral for this apps abi na free? This loan apps really help people between last 5 years because many students use am dey hold body when nothing dey and e get some struggling parents/businesses wey also benefits but true true dem no try for the disturbance level wey the apps dem get. You owning just few hours after deadline, you go begin they receive threats like say you thief and you fit even dey discourage to payback self.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
sokani
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 434


Top Crypto Casino


View Profile WWW
April 06, 2023, 10:28:00 PM
 #10

The way most of those loan apps operated was really out of control, based on what I have heard so far about them. A friend told me he got a call from one of their agents and was threatened with being arrested if he failed to repay his loan that day. But whats always the agreement between these loan apps and the borrower before they offer them the loan? They don't even request collateral before giving out loans, and when the borrower defaults on repayment, they begin to issue threats. LoL is funny, though.
Lol... naso dem dey operate. dem go just dey borrow you money any how and if you fail to comply dem go dey bombard your lines with calls. E get wan video wey I see, dunno if it's a joke but it looks real, they trail d nigga come house come pick am wan carry go police station. Make dem just kukuma crap d whole thing self because thieves dey use am dey borrow money from their victims lines. When dem don steal your phone and u come slow or fail to block your line before u don welcome back. When u finally do welcome back dem fit do use am borrow money from 5 or more dis platforms, dis na something wey don happen to 2 persons wey I know.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
CASINO
.
SPORTS
.
RACING
OFFICIAL PARTNER OF
Argentina NT
CLOUD9
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Mr.suevie
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 319



View Profile WWW
April 06, 2023, 10:57:04 PM
 #11

The way most of those loan apps operated was really out of control, based on what I have heard so far about them. A friend told me he got a call from one of their agents and was threatened with being arrested if he failed to repay his loan that day. But whats always the agreement between these loan apps and the borrower before they offer them the loan? They don't even request collateral before giving out loans, and when the borrower defaults on repayment, they begin to issue threats. LoL is funny, though.
omo no be small thing wey these stupid loan apps dem do people oo, E get one of the loan app wey dem day call sokolo loan app, these people nearly destroy people image and reputation for the country, my colleague for school actually collect 5k loan from these people and if you see the disturbance from these people as him dey only 5days late for him payment, these people went as far as calling all his contact l, telling them that he is a fraudster and he ran away with peoples money and that the government is looking for him and so many other accusations. But it's good to see that the federal government has some effective things about these loan app.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
martyns
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 840
Merit: 137



View Profile WWW
April 07, 2023, 08:07:56 AM
 #12

I nor dey use all this loan app before their wahala nor be here….them ready to send your details give Aso Rock if you miss payment. But if you look the other side you go see say some of their customers nor dey try, them dey collect loan with the mind say them nor go pay back. I dey see memes wey dey trend about palmpay and defaulters. People get mind sha, you submit your documents give pepsin you won still run am street.
This loan app dem and their wahala,once wey I been enter wahala wey make I borrow money from dem,this people almost call me comot life inside me with their calls,wetin come pain me pass be say,when I don try pay the money,dem still come,come dey talk say because days don pass,say make I pay extra money ontop,na dat one I no gree pay again,them threaten me say dem go publish my name for paper,do this,and do that,but as long as I been don pay their capital money,I no reason their matta again.
I thank God say Federal government don comot some of them,because them been too much for goggle play store,waiting for you to register with them and collect their loan,then later,dem no go allow you drink water drop cup.
Cryptomultiplier
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 770
Merit: 180


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
April 07, 2023, 08:35:10 PM
 #13

If you borrow money or wan borrow money from loans apps rest assured say you go fit drink water drop cup and nobody to dey call your brother, uncle, aunty, friend or papa say you dey owe them. Why? The Federal Competition and Consumer Protection Commission (FCCPC) for we country don give d go ahead to 173 digital lending applications to take operate for we country, 119 of dem get full approval and 54 of them collect conditional approval. Na since last year wey the FCCPC  comot registration and d wey these loan app go operation because of how dem take dey harass Nigerians untop loan. We government make am compulsory say any loan company must register their business before dem operate. Na this March 27, 2023 wey just pass so na him be d deadline wey dem put for registration. As the deadline don pass now, the FCCPC come release the list of the apps wey dem approve. As e be now, dem go commot apps wey dem nor approve from Google play store. This one still follow wey make Google Play Store update their Developer Program Policy to talk say if you wan run loan business for Naija, you need to obey the regulatory rules for digital money lenders.
Still if you dey borrow make you use your head.

See some of the approved loan apps here:

  • SYCAMORE INTEGRATED SOLUTIONS LIMITED
  • TRADE DEPOT
  • TAJOW INVESTMENT
  • BLUE RIDGE MICROFINANCE BANK LIMITED
  • GROLATECH CREDIT LIMITED
  • BRANCH INTERNATIONAL FINANCIAL SERVICES LIMITED
  • P2VEST TECHNOLOGY LIMITED
  • CREDITWAVE FINANCE LIMITED
  • KEENEST TECH SERVICE LIMITED
  • FAIRMONEY MICRO FINANCE BANK
  • ALTRACRED FINANCE INVESTMENT LIMITED
  • CREVANCE CREDIT LIMITED
  • MENACRED COMPANY LIMITED
  • AFROWIDE DEVELOPMENT LTD
  • RED PLANET NIGERIA LIMITED
  • AFROFIRST MOBILE AND TECHNOLOGY COMPANY LIMITED
  • RANKCAPITAL LIMITED
  • IBS GOLDEN INVESTMENT COMPANY LIMITED
  • LENDVISERY SERVICES LIMITED
  • RENMONEY MICROFINANCE BANK LIMITED

See the full list here



1 https://fccpc.gov.ng/registration-status-for-digital-money-lenders-apps/
2 https://punchng.com/FG-approves-173-loan-apps-bars-illegal-online-banks/

I am happy that OP took the time to organize this list, because we needed it without knowing.  I for one has had my fair share of treatment meted from these loan apps and even been a reference contact for some friends who dropped my contact without my notice.
Now that economic palava has been the major talk as we witness rises in prices and charges, in order to avoid insult from lending from others who have little to spare, a revisit to using loans apps for survival now suffices.

I hope the verification process or KYC process doesn't require the most intricate details or account statement, so as it proves difficult to borrow from them?
Also,  how good can the customer service response be, incase of concerns that may arise?

Smartvirus
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1428
Merit: 1110



View Profile
April 07, 2023, 10:47:09 PM
 #14

But if I may ask, where "Palmcredit, Fairmoney, Ease cash, 9Credit, Nairaloan and Easybuy" dem all day? Because if there is any loan app which I expected to see among the top 5 na "PalmCredit and Fairmoney" wey no dey free person rest with their many display ads on YouTube played whenever watching an online content.
My brother those loan apps where their names do not appear on the list fit still dey operate their business underground oh and this na why most time some of these laws or restrictions do dey work for 9ja, the problem na with governments agency because there is no proper monitoring or follow up on those policy implementations and this has given illegal business operator free hands to treat Nigerians the way there like.

*This made me to conclude that some of those funds that these loan apps are giving out as loans could be possible proceed of crime and as a matter of fact they're using Nigerians for money laundering and trying to mix the money within the system to avoid traces, the rise of tech and ITC have made development possible this also open the door for criminals to take advantage of thos great raising industry
E dey day very surprising when all dis list dem dey come out and the once way go make am cef na mainly those way no popular for we area or way no dey run proper advert on there project. Na so them do POS list, Opay no fall in, Opay way for be the baba for them POS business. Now, imagine say all those loan agency them way CryptoHeadlineNews mention no turn up. That means, no be today way individuals don dey take risk o, dey put details for something way no even legit and them no even care about you.

The suspicion matter way you raise Wiwo, Omo at first, e no been make sense to me o but, on the part of them mixing the money, e sound legit but like that first first, the money go don lap there account first na. Abi na p2p them dey use run am... any which way, na just suspicion.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Belarge
Member
**
Online Online

Activity: 406
Merit: 84

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
April 08, 2023, 09:11:29 AM
 #15

Well to me, I never really borrow money from all this online loan apps shall, but I dey really receive numerous disgraceful message on my phone line based on say some of my contacts fit don collect loan from the apps, some of them dey even call and Even call the people name for me, e even reach when Dem come dey send the debtors their pictures on WhatsApp with plenty warning write ups. But if FCCPC don put body for the matter to address the loaners and put them on the right path as you Don talk am, I go really appreciate am because atleast e go really save people from so many disgraceful acts from the loan apps.
And again too make debtors wey dey collect loan from the app too try dey pay back when due, to avoid embarrassment, no be say you go collect loan finish when  e reach for you to pay, you go dey do shakara, come dey make the loaners to dey send plenty embarrassing messages to your contacts, e no good abeg

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 676


View Profile WWW
April 08, 2023, 10:34:01 AM
 #16

One development that I will like to see in Nigeria with all these tech and app developers who have constantly developed loan apps and other financial technologies to carry out both good and bad services such as the scam loaning apps that are voliating the rights of the citizens and all the other negative vibes in the financial sector in Nigeria, bitcoin and other cryptocurrencies have played a great role in providing alternative means of financial transactions and this has proven significantly successful in the past few years.

I want to see an app where I can spend my Bitcoin using Bitcoin to make financial transactions such as payments to third-party banks since that loan app has developers that can access any one phone number if allowed by the party at the time of request of loan, why not chanel that energy into developing something more useful.
Silver005
Member
**
Offline Offline

Activity: 212
Merit: 12


View Profile
April 08, 2023, 11:46:09 AM
 #17

Nice one,it has been a serious problem especially in this country Nigeria, because alot has sold their soul to devil incarnate that they don't care if you it is your last money that you us to invest on their app, and I would have still like if they can start going about arrest the app owner of such app with the intention of scamming people all over the world..
Because I could remember what happened to me during the time of MMM I really regret registering to that app then
And alot of them have come and gone with people 's money so I love what just happened, banned all the fake ones let the legit one move on and make life so easier for people to participate and earn money 🤑💰💰🤑🤑💰 ok..
Coyster
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2016
Merit: 1239


Cashback 15%


View Profile
April 08, 2023, 01:14:33 PM
 #18

The reason why loan apps been they use call finish people na because so many people go collect loans and would refuse to pay, these loan apps agents go call them tire, send them messages and they still no go gree pay, me i no like the idea of calling friends, family and relatives of the person wey take loan, because them been no they there when you give the person loan, they were never guarantors or sureties to the loan, so why you go they disturb them with calls. My main problem na with people wey no they gree pay back their loan, these loan defaulters are the real menace.

Having said that, now wey them they licenced, e no go hard them to arrest loan defaulters and prosecute them by law, before them no fit do like that because them they operate unregulated and unlicensed business, but now i know say things go change, so people wey they plan to take loan and run, they better change their mind oh.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
Rruchi man
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1288
Merit: 1085


Bitcoin Casino Est. 2013


View Profile
April 08, 2023, 01:43:40 PM
 #19

The reason why loan apps been they use call finish people na because so many people go collect loans and would refuse to pay, these loan apps agents go call them tire, send them messages and they still no go gree pay, me i no like the idea of calling friends, family and relatives of the person wey take loan, because them been no they there when you give the person loan, they were never guarantors or sureties to the loan, so why you go they disturb them with calls. My main problem na with people wey no they gree pay back their loan, these loan defaulters are the real menace.
I know that there are individuals who make this their style to collect loans from multiple loan apps with no intention to pay back which is bad, but on another angle and knowing how those money lenders in the old operate, it is possible that these loan apps and the people behind it use fetish means to ensure that paying back is difficult so they can make good profit from the interest that accumulates whenever you miss a deadline.

In general, Avoid loan apps if you can.

███▄▀██▄▄
░░▄████▄▀████ ▄▄▄
░░████▄▄▄▄░░█▀▀
███ ██████▄▄▀█▌
░▄░░███▀████
░▐█░░███░██▄▄
░░▄▀░████▄▄▄▀█
░█░▄███▀████ ▐█
▀▄▄███▀▄██▄
░░▄██▌░░██▀
░▐█▀████ ▀██
░░█▌██████ ▀▀██▄
░░▀███
▄▄██▀▄███
▄▄▄████▀▄████▄░░
▀▀█░░▄▄▄▄████░░
▐█▀▄▄█████████
████▀███░░▄░
▄▄██░███░░█▌░
█▀▄▄▄████░▀▄░░
█▌████▀███▄░█░
▄██▄▀███▄▄▀
▀██░░▐██▄░░
██▀████▀█▌░
▄██▀▀██████▐█░░
███▀░░
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 952
Merit: 677



View Profile WWW
April 08, 2023, 04:19:47 PM
 #20

Nice one,it has been a serious problem especially in this country Nigeria, because alot has sold their soul to devil incarnate that they don't care if you it is your last money that you us to invest on their app, and I would have still like if they can start going about arrest the app owner of such app with the intention of scamming people all over the world..
Because I could remember what happened to me during the time of MMM I really regret registering to that app then
And alot of them have come and gone with people 's money so I love what just happened, banned all the fake ones let the legit one move on and make life so easier for people to participate and earn money 🤑💰💰🤑🤑💰 ok..

Point of correction Oga. Eh be like say you dey misunderstand something for here, bcos wetin we dey talk about for here na "loan apps" and not Ponzi schemes such as "MMM & Twinkas", bcos those are two different tin.

While secondly, make govt no ban any loan app abeg, bcos that tin dey really help university students in times of need wan sapa don hold them and yet mama/papa never send rubbers for them. But the only tin be say make govt tell us the once wey dey legit so that people fit dey patronize them and ensure to regulate them make they no too charge pple exorbitant fees, while focusing to eliminate scam loan apps from the system.

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

  
6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!