Bitcoin Forum
May 04, 2024, 10:19:31 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Poll
Question: You need person to rub mind together to share wetin dey borda you
Yes
No
Other

Pages: [1]
  Print  
Author Topic: You need person to guide you based on how life dey treat you?  (Read 176 times)
MainIbem (OP)
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 1344
Merit: 386


#SWGT PRE-SALE IS LIVE


View Profile
April 04, 2023, 09:57:24 PM
Last edit: April 04, 2023, 10:09:06 PM by MainIbem
Merited by Stable090 (3)
 #1

Make una no vex the way I take arrange this my topic but if any of you know how I go take do am well I no mind if you correct me because our people say "only thing wey dem no dey learn na to cry".

I don stay like this for some times things dey run me and family matter for head carry join, sometimes e go hard me self to even open my mouth yan person wey no dey reason wetin me dey reason sometimes. E get sometimes I go feel like to give up because life no easy if you no know you no go know, see as you dey eat 3 square meal a day no be so others dey eat but if them no open mouth yan you e go be like say things pure for every bodi.

If you notice me sometimes I been dey current here dey do most of the task at times but as a family man wey me be I lose focus based on pressure and family wahala, but one day I sit down for my house front just put my hand for my jaw dey reason how life be for my side one thing come tell me say make i never lose hope because I still get place wey small small pepper go dey enter my hands, na so me fall back here with full force say make i start again even though say many people don leave me go far but e no mean say me no go still buckle up.

As e be like this something come enter my head say I still another family here wey be say I go rub mind with them to carry get back my feet, just our people talk say "na tipper and tipper dey play together reason because if you sink na your fellow tipper go help thour you out from there"
Meaning if I associate with my people here na dem go still fight my matta make i bounce back at least make my family eat small food. Like this the matta been don enter depression and una know wetin that one be for a family man, e no easy at all. After I get myself small I come say make i raise this topic at least I know say all of us no be one mama or papa but e get some people wey go need small guidance and advise based on how family matter dey run them.

So this place na for people wey depression dey worry or wey need small assistance no be say na to beg money but assistance on how to run life with them because e get one parable wey dem talk say " Two better heads is better than one small head" so with our contribution of words and peace of advice we go save souls and life because wetin I see before me fall back here no be small thing.

I go really want to appreciate Brainboss then him give me small chance to join him campaign and that little help really boost me well well so I say thank you.
Like this I see many campaign wey open slots but una know as e be if Man no get drum to carry fetch that water you no go enter for any of them until you get the required drum. I just talk am like this so that e no go too dey open but I believe say una get my code anyway.

So abeg una to dey free to post here make we help ourselves to reduce depression and anxiety.

Thank you Brainboss.


.SWG.io.













█▀▀▀










█▄▄▄

▀▀▀█










▄▄▄█







█▀▀▀










█▄▄▄

▀▀▀█










▄▄▄█







``█████████████████▄▄
``````▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄████▄
````````````````````▀██▄
```▀▀▀▀``▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄███
``````▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄``▄███
``▄▄▄▄▄▄▄```▄▄▄▄▄``▄███
``````````````````▄██▀
```````````████████████▄
````````````````````▀▀███
`````````▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄████
```▄▄▄``▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄`````███
`▄▄▄▄▄▄▄▄▄``▄▄▄▄▄▄`````███
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀████
```````````````````▄▄████
``▀▀▀▀▀``▀▀▀▀▀▀▀▀▀█████
██``███████████████▀▀

FIRST LISTING
CONFIRMED






1714861171
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714861171

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714861171
Reply with quote  #2

1714861171
Report to moderator
1714861171
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714861171

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714861171
Reply with quote  #2

1714861171
Report to moderator
1714861171
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714861171

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714861171
Reply with quote  #2

1714861171
Report to moderator
You can see the statistics of your reports to moderators on the "Report to moderator" pages.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714861171
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714861171

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714861171
Reply with quote  #2

1714861171
Report to moderator
1714861171
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714861171

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714861171
Reply with quote  #2

1714861171
Report to moderator
1714861171
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714861171

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714861171
Reply with quote  #2

1714861171
Report to moderator
martyns
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 840
Merit: 137



View Profile WWW
April 07, 2023, 09:52:52 AM
 #2

Make una no vex the way I take arrange this my topic but if any of you know how I go take do am well I no mind if you correct me because our people say "only thing wey dem no dey learn na to cry".

I don stay like this for some times things dey run me and family matter for head carry join, sometimes e go hard me self to even open my mouth yan person wey no dey reason wetin me dey reason sometimes. E get sometimes I go feel like to give up because life no easy if you no know you no go know, see as you dey eat 3 square meal a day no be so others dey eat but if them no open mouth yan you e go be like say things pure for every bodi.

If you notice me sometimes I been dey current here dey do most of the task at times but as a family man wey me be I lose focus based on pressure and family wahala, but one day I sit down for my house front just put my hand for my jaw dey reason how life be for my side one thing come tell me say make i never lose hope because I still get place wey small small pepper go dey enter my hands, na so me fall back here with full force say make i start again even though say many people don leave me go far but e no mean say me no go still buckle up.

As e be like this something come enter my head say I still another family here wey be say I go rub mind with them to carry get back my feet, just our people talk say "na tipper and tipper dey play together reason because if you sink na your fellow tipper go help thour you out from there"
Meaning if I associate with my people here na dem go still fight my matta make i bounce back at least make my family eat small food. Like this the matta been don enter depression and una know wetin that one be for a family man, e no easy at all. After I get myself small I come say make i raise this topic at least I know say all of us no be one mama or papa but e get some people wey go need small guidance and advise based on how family matter dey run them.

So this place na for people wey depression dey worry or wey need small assistance no be say na to beg money but assistance on how to run life with them because e get one parable wey dem talk say " Two better heads is better than one small head" so with our contribution of words and peace of advice we go save souls and life because wetin I see before me fall back here no be small thing.

I go really want to appreciate Brainboss then him give me small chance to join him campaign and that little help really boost me well well so I say thank you.
Like this I see many campaign wey open slots but una know as e be if Man no get drum to carry fetch that water you no go enter for any of them until you get the required drum. I just talk am like this so that e no go too dey open but I believe say una get my code anyway.

So abeg una to dey free to post here make we help ourselves to reduce depression and anxiety.

Thank you Brainboss.
I understand things from your angle mate,e no easy atall,our people dey speak one language say" oosi,oosua" that is to say,if you no go,you no go know.If you no dey here see as e be,you no go know as e be.Life no easy atall especially when e be say na only you dey carry your cross,you dey try as much as possible make people no laugh you,you dey try as much as possible say you become someone vital in the society tomorrow.Definitly everyone needs a guild about life,the things to do to make money and make life soft,because them dey talk say all hands are not equal,e get some people wey don really know road,and the ones wey Neva know road just need them in dia life so that them fit match the right path.But one thing I dey always believe,and one thing wey dey always motivate me be say,as long as I still dey on the hustling race,one day,I believe say Oluwa go make things soft for me,same way e makam soft for some persons.And I also believe say here wey I dey,na the right tract for me.
Cryptomiles1
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 134



View Profile
April 07, 2023, 11:51:03 AM
 #3

I just try get some of your lines though e no easy as well because as family man you be all loads and thinking, planning dey your hands and you have to reason upright to make things settle for you and your people at home. I no go lie for you, you see here no carry am play at all, always try your best to be active and constructive while posting I believe say your face good still show for this place.

Anyhow e be no forget say we dey for everybody no matter how e be, and na wetin make you man so no too reason just cheer up and continue striving.
letteredhub
Full Member
***
Online Online

Activity: 518
Merit: 202

My privacy, my right.


View Profile
April 08, 2023, 09:52:26 PM
 #4

To be a man inno easy oh talk more com become family man join the loads of thinking fit comot small nut for person head shaa. But we thank God say you don return back to your second family for here, person no dey stay near river soap enter him eyes, so men dem wey understand the reality of life entirely go com board for you to fetch small water as Dem strength carry Dem shaa, but you gat need first the take care of ur drum so that wen water enter am inno go leak but it go rather dey worth it. Welcome back Sr mate
CryptSafe
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 421



View Profile
April 10, 2023, 12:33:26 AM
 #5

OP i get your point. Life no easy at all but for the fact say man dey alive dey breath na enough reason to thank God and to also know say the future is bright. Many things dey happen for the world today as e be so. AS a man and as father wey you be i know say enough responsibility full head wey fit make you dey under pressure to meet and most times wey e be like say you no dey deliver for your family e make you look less inferior wey go result to depression and depression is very dangerous. I dey talk from experience.

For your other mata, you no get any issue mate. The full house dey for you and based on reasoning, you get full pass be that. Wetin i go just yan you be say make you dey active small for the this bitcointalk platform, dey make post and contributions members go dey show you love
 wey go make you smile. As i see, you dey on signature, that one na welcome development. Try your best God go see you through.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
▄▀▀▀











▀▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
SIGN UP


▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▄











▄▄▄▀
Cryptomultiplier
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 770
Merit: 180


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
April 10, 2023, 05:37:48 PM
 #6

Everyone needs a mentor. Mostly as the economy get as e be now. Na only humble people need guide at some points of their life, mostly at times when all seems unwell.
Where we need guide comes in situations where we feel lost, but in times where we want to attain a certain position someone we admire has reached, then we would talk of mentors.
Furthermore, anyone who has more knowledge or is knowledgeable about a certain field or interest we intend to delve in, but do not know how to begin or navigate the path, then a guide is what is necessary.
A guide could be a family or friend. Your enemy with the right knowledge no fit be your guide o. I no mince words. Be careful who you let in or allow show you the way, so you don't get indebted in the future. Even if you show gratitude, it shouldn't be overdone wherein one doesn't have the means or simply just wants to show off.

SmartGold01
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 686
Merit: 731


Don't joke with my Daughter


View Profile WWW
April 10, 2023, 07:54:12 PM
 #7

My people say life wey you see so no balance at all because as see every body like this na package dem dey do. If other people no open mouth tell you wetin dem dey see you too no go believe am at all, so any place you find yourself always try to strive and utilize every opportunity wey you get there, like this place I know say many opportunities full here sha but na the ability for you to remain stable here so that you fit dey collect small small tin as well.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
.
.SIGN UP.
Zanab247
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1190
Merit: 124


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
April 10, 2023, 09:04:33 PM
 #8

I believe, many people will surely respond to dis ur point positively because dis family is created to correct and help people to get it right to grow higher in future. Well, am still single but I always feel the pain of family Men because is not easy 4 someone to carry d load of his family for head. During the cashless policy that shake people few weeks ago really made people to learn how to save money for future purpose because it really reduce some family Men that like to finish everything at once in the family which is not advisable to humanity to practice such attitude.

DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 616
Merit: 509


Top Crypto Casino


View Profile WWW
April 12, 2023, 09:50:11 PM
 #9

Omo as i read this your post, i just dey remember how life been dey so tough before i actually discover this wonderful forum wey don help me well well, omo na only who way go nai go know watin i dey yan because this life e no easy at all. I don see small fresh air now na all thanks to a good friend wey i get way put me and show me way to go fish instead of me asking for fish to eat everytime and now omo life don dey change small small but still on still man gat to humble him sef wella to acheive any beta thing from person wey actually help you if not u go lose everything.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Silver005
Member
**
Offline Offline

Activity: 212
Merit: 12


View Profile
April 14, 2023, 06:36:31 PM
 #10

My dear life no balance at all, I just dey like this they reasoning wetin me and life they waka, infact I need person to guide me ooh, because sometimes I go sit down like this and I begin to think and I wonder na like this I go take make am for life, and every day think they increase in the country,
House I never build,i dey for rent and rent they increase in daily basis,i beginning to wonder what if the increments gets beyond my capacity how I won take pay for the rent and landlord no won hear say things no balance.
No car,na that one I won talk that one be say na who chop bellyful dey talk of car,but e be make sense if person get motor but na so life they treat me.
Wife and children how I won take do that one when time comes because na wetin man must do wether you like it or not,so many things on my head family palaver na that one I no go attend to, everything just dey scattered around me and I no no wetin I go do because money no dey to do am, life no easy at all,so if there is anyone who can show me the way I go like am ooh..
dewilliams
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 13
Merit: 0


View Profile
April 17, 2023, 09:46:27 PM
 #11

My dear when they is life they is hope as long as you get life you get hope so make you no worry oluwa go make everything smooth for you. To be a man no be easy tin ,as a family  man many load they for you to carry sometimes when morning reach family man go think of how family go take eat and than come they think of how to take pay children school fee and other many things to do .wetin I dey try talk be say cheer up our God no dey sleep at all he go make thing soft for you and you go smile again my brother
Belarge
Member
**
Online Online

Activity: 406
Merit: 80

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
April 17, 2023, 10:50:10 PM
 #12

 Op wetin you talk na true, Same thing happen to me, as I dey read your trend e just dey like say our two sit down come follow discuss this matter, e no easy at all, I been really use pressure follow this forum when I start, I even come become the number one poster for local board that time sef, but on a long run plenty things just come wail man down, even sometimes sef man no go get sub to use post, but never the less, we no go give up at all, op thanks for this trend and your words of encouragements, we no go give up at all, we go push am through till we go reach the end...

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2478
Merit: 622


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
April 18, 2023, 08:50:39 PM
 #13

op thanks for this trend and your words of encouragements, we no go give up at all, we go push am through till we go reach the end...

Hope na the thing wey every person wey dey alive suppose to get. E no easy for anywhere, na make all man just dey keep the hustle going because e go better if we no give up. All man get their own time to shine and na so wey e be since the creation. Person wey dem born get time to seat down, time to crawl, stand, walk and run. There will always be seasons and we need to identify opportunities when we see am then follow it up. Na so e be, live ready to harness opportunities when they come.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Cantsay
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 556


Top Crypto Casino


View Profile WWW
April 19, 2023, 11:49:15 AM
 #14

Abeg make una help a brother out here with merit o I don post tire but na only 2 merit i get.. Help me out abeg🙏🙏

Bro, you better run go delete all those your post when you take dey beg merits because if not nah better ban nai dey wait for you.
shey you read the rules of the forum? you see for where dem warn us not to beg for merit? I nor kon see why you go still dey beg for merits. Nah stupid thing you just do so I nor go lie to you.
This is the result of impatience.

P.S. I feel it's already too late for you.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Dzwaafu11
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 328



View Profile WWW
April 19, 2023, 05:21:38 PM
Merited by Igebotz (1), Lorokan (1)
 #15

@OP even as I no get much time to read all wetin you write I don understand your point I just wan tell you say e no easy especially the way our country they go now with the way everything coast thing just scarce anyhow but e get wetin I wan make you understand e get one say wey they talk say if life they hope still as far as wey breath we go make am and everything I mean all the financial problems wey we they face one that them go, go aways. So make you keep pushing things hard for everybody but that one no means make we  no give up we go make am one day.
Mentor good my bro make person get mentor wey go make things bright for him na wetin we dey all pray for be that especially these country things they sup but if you know person wey know another person toh you don suffer finish if no be that things still they but Jah no go live us we too go enjoy.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!