Bitcoin Forum
May 03, 2024, 08:03:33 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Cryptocurrency Exchange platform: Paxful Exit  (Read 148 times)
Agbe (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 882
Merit: 1252


View Profile
April 06, 2023, 02:25:45 PM
 #1

Dem go return di money 2 di owners wey no dey aware at di moment b4 leaving?
Paxful wey be Cryptocurrencies trading house e don make announcement sae dem won stop Operation in our kwantri nd dem get 1.5 millions Nigerian inside there. Nd dis piple many of dem e get money in dat house, so how dem go do with those plenty money wey inside? I dey tank God sae dem announced am b4 dem dey leave, so those wey dey active at di time of di announcement go login nd transfer their money 2 another wallet but wat di piple dat wey e no dey online, how dem go do am?
Bitcoin platform with 1.5m Nigerian users shuts down

I wanted make comment with it but I didn't see any thread on it here in the local board. If there is any tell me
1714766613
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714766613

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714766613
Reply with quote  #2

1714766613
Report to moderator
1714766613
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714766613

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714766613
Reply with quote  #2

1714766613
Report to moderator
"In a nutshell, the network works like a distributed timestamp server, stamping the first transaction to spend a coin. It takes advantage of the nature of information being easy to spread but hard to stifle." -- Satoshi
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714766613
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714766613

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714766613
Reply with quote  #2

1714766613
Report to moderator
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Online Online

Activity: 2254
Merit: 4152


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
April 06, 2023, 07:14:29 PM
 #2

Paxful na a very rubbish exchange, scams accusations dun plenty for that platform right from time and e still dey surprised me say people still dey use the exchange. My very first experience with them is awful and with all the scam accusations i dey see online about them I no surprise to see this news wey you dey announced so. Sadly I no think say e get anything wey the authorities fit do for this matter unless e get people wey go carry the exchange to court and them go compensate people at the end still fit no reach the money wey you get for the exchange.

This kind news na one reason dem advise us not to leave our money for exchanges, e no matter which side the exchange dey whether na decentralized or centralized e no matter, no trust anyone of them say you wan use them as bank or wallet for storing of your coins if not na you go still surfer am. Majority of the service providers for this industry no dey registered and we know say regulations no dey this side which means anything can happen and the government go turn eye commot. For this side na you dey incharge so dey do things you know go benefit you like having total control over your coins.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Pokapoka124
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1134
Merit: 555



View Profile WWW
April 06, 2023, 08:16:19 PM
 #3

Paxful nor even follow for exchange for my side. Brainboss xchange sure pass am. That year wey I enter forum nai I read scam allegations against Paxful, some men here sef cap say the owner dey take coco and things nai make e head dey touch. Since that time I comot body for anything way be Paxful same with Luno, I nor de use yeye exchange if nor be Binance, Roqqu, remitano, or Patricia my hand nor dey.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
.
.SIGN UP.
Frankolala
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 700
Merit: 522


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
April 06, 2023, 10:26:02 PM
 #4

Actually when I read this news yesterday, I just feel say na big scam even though,I never hear of paxful before. The owner say e won create a new coin,wey the name na noones,so that make people wey get investment for paxful go switch account over to e new decentralize peer to peer app..blablabla. I just dey fed up of the story because I know say na wash he dey wash people.

I pity for those people wey get funds for that exchange,and e fit be say no way for them to fit collect back their funds. Everyday,we dey hear of different exchanges wey dey crash these days and we need to wise up so that make we no fall victim for them to achieve our hard earned funds.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Mr.suevie
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 319



View Profile WWW
April 06, 2023, 11:21:21 PM
Merited by Mate2237 (3)
 #5

Actually when I read this news yesterday, I just feel say na big scam even though,I never hear of paxful before. The owner say e won create a new coin,wey the name na noones,so that make people wey get investment for paxful go switch account over to e new decentralize peer to peer app..blablabla. I just dey fed up of the story because I know say na wash he dey wash people.

I pity for those people wey get funds for that exchange,and e fit be say no way for them to fit collect back their funds. Everyday,we dey hear of different exchanges wey dey crash these days and we need to wise up so that make we no fall victim for them to achieve our hard earned funds.
Well I dey surprise say u dey talk say u no know about paxful exchange app oo, Dem too just like binance na one of the most used exchange platform for we kontri here. But this story about paxful leaving or crashing down is somehow confusing sha, well since wey I join this forum wey I come day hear story about crazy exchanges wet go just dey hold people coins till before you know one day dem Don crash, well my only prayer be say make our number one exchange platform wey be binance sef no come up with one obnoxious excuse about them shutting down because e go red well we'll for people wey actually get coins for there.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Dr.Bitcoin_Strange
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 574
Merit: 514


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile WWW
April 08, 2023, 01:07:37 AM
 #6

Paxful na a very rubbish exchange, scams accusations dun plenty for that platform right from time and e still dey surprised me say people still dey use the exchange.

exactly, but it seemed some people were still dependent on it because they had not had any bad experiences with them yet. You know, one will never complain about or hate a platform until they have had a taste of its unreliable service. I did a search about them, and I saw scam accusations against them in 2019. Now that they have closed their business, a few people have started threads asking if there is any platform that can replace Paxful. I have not used this platform, but some who introduced me to Bitcoin made mention of Paxful and asked me never to use the platform in purchasing crypto, although he did not mention if he had any bad experiences with them, but from the way he sounded, it seems they have shown him the pepper lesson before.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
EarnOnVictor
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 672
Merit: 602


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
April 08, 2023, 11:28:56 AM
 #7

I must say that this news came to me as a rude shock, I was still in the defence of Paxful a while ago when Localbitcoins exited as though they understood the business better. Not knowing that their days are also coming to an end soon. Personally, I've never been a fan since they have an unfavourable high fee, but this is sad for those that are making their livelihood from this scheme. Particularly those that are already rigid and trusted there, they will be looking elsewhere like the P2P of exchanges.

The exchanges are now where many will run to as they are stable and don't do the P2P only.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 952
Merit: 677



View Profile WWW
April 08, 2023, 03:44:25 PM
 #8

It's kind of funny that an exchange such as "Paxful" will want to disassociate itself from Nigeria without a single reason,  a country known to have the biggest market for tech & crypto in the entire African region, of which most companies planning to create a base.

So on regards to this news, I was able to make some research on Google about how much do Nigerians worth on Paxful exchange, and I got to notice that the over 1.5 million Nigerians are worth over $1.5 billion, too big for an exchange to want to just let go for no just reason.


.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

  
6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
BIT-BENDER
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1540
Merit: 702



View Profile
April 08, 2023, 08:56:24 PM
 #9

Exchanges Dey my guys, for real I never hear about this exchange paxful but I go feel say na centralized exchange, and as them get 1.5 million user as the OP don talk e mean say people they use them.

There exit plan no surprised me, e no easy for exchange to keep running especially for Nigeria way get some reservations for crypto-currency. For me I avoid to use such exchange because of situations like this, but if you are one that doesn’t leave your funds on an exchange then you no go too think am.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
Cryptomiles1
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 134



View Profile
April 08, 2023, 09:46:30 PM
 #10

For people wey no dey online go received mail from them because e no too go well say them go shut down without people's notice. Just as you talk self me happy too say dem make a formal announcement to the general public say them wan shut down and like this dem give date of closure so any body wey no fit meet up go entirely lose their money inside by then you no fit hold them say na them no allow you moved you funds.
MainIbem
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1344
Merit: 386


#SWGT PRE-SALE IS LIVE


View Profile
April 08, 2023, 10:38:59 PM
 #11

Paxful na a very rubbish exchange, scams accusations dun plenty for that platform right from time and e still dey surprised me say people still dey use the exchange. 

Me ever here there since them launch am oo, e get some exchange wey me no fit use at all because of lack trust and transparency.
Sometimes if e too hard me i go sell my coin to person wey i sabi very well than to use any of those exchange wey don scam accusation full everywhere, e good as them wan fold go make people kuku ma rest.


.SWG.io.













█▀▀▀










█▄▄▄

▀▀▀█










▄▄▄█







█▀▀▀










█▄▄▄

▀▀▀█










▄▄▄█







``█████████████████▄▄
``````▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄████▄
````````````````````▀██▄
```▀▀▀▀``▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄███
``````▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄``▄███
``▄▄▄▄▄▄▄```▄▄▄▄▄``▄███
``````````````````▄██▀
```````````████████████▄
````````````````````▀▀███
`````````▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄████
```▄▄▄``▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄`````███
`▄▄▄▄▄▄▄▄▄``▄▄▄▄▄▄`````███
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀████
```````````````````▄▄████
``▀▀▀▀▀``▀▀▀▀▀▀▀▀▀█████
██``███████████████▀▀

FIRST LISTING
CONFIRMED






Agbe (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 882
Merit: 1252


View Profile
May 15, 2023, 12:00:03 AM
 #12

Me I no no sae na me create their exit thread sef. And na di same me come dey create their welcome back thread again. I no no ooo. https://bitcointalk.org/index.php?topic=5452717.0. well I checked their buying and selling price rate in the market and their price e no dey encouraging. At the moment of the bitcoin price binance pass dem with a small margin of #300 to #400 different. From the beginning I no dey use their service before sef. I just dey bring am come here because na our own.
Smartvirus
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1428
Merit: 1110



View Profile
May 16, 2023, 09:04:46 PM
 #13

Paxful na a very rubbish exchange, scams accusations dun plenty for that platform right from time and e still dey surprised me say people still dey use the exchange. My very first experience with them is awful and with all the scam accusations i dey see online about them I no surprise to see this news wey you dey announced so. Sadly I no think say e get anything wey the authorities fit do for this matter unless e get people wey go carry the exchange to court and them go compensate people at the end still fit no reach the money wey you get for the exchange.
So, e cast like this and people been still dey put body. Anyway, na normal shah. We go always get people way dey put body no matter watin them talk about some project. The way you carry cry out for that very first line eh, e be like watin them do you strong that year o and e dey string enough to pursue you commot for there platform.
Any which way, I go give them small credit say, them try put the word  out before them choose to do watin dey there body like this. Still, people way go lose go still plenty. Na why e no sure to dey keep money on exchange be this. This one na still another lesson for people to learn from. The funny truth still be say, many no go still learn.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 675


View Profile WWW
May 16, 2023, 10:01:12 PM
 #14

Me I no no sae na me create their exit thread sef. And na di same me come dey create their welcome back thread again. I no no ooo. https://bitcointalk.org/index.php?topic=5452717.0. well I checked their buying and selling price rate in the market and their prices e no dey encouraging. At the moment of the bitcoin price binance pass dem with a small margin of #300 to #400 different. From the beginning I no dey use their service before sef. I am just dey bring am come here because na our own.
E dey happened like that, sometimes na coincidence but for thos one, I see say na good coincidence sake of say,  e show says you keep up to date with the issues since the time you create the exit thread here in the local board,  at least to some of us here you do two very important things which are.

1: Yoh makes me notice say one cryptocurrency exchange like Paxful dey exists,  and na your thread I first read about the exchange,  I mean reading in detail about the company,  I have seen their advert on 1 or 2 occasions but since I have no rate them as a good cryptocurrency exchange,  I no border to check them out.

2: the second thing that your new thread make me know was say,  e help us with the update and in the new update,  their covered more detail about what the closure was and which services and features of the exchange were affected and why.

So for me, you do well!
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!