Techguysally (OP)
Newbie
Offline
Activity: 15
Merit: 1
|
|
April 22, 2023, 08:06:26 AM |
|
My people I great una I trust we all doing great, i just wokeup this fine morning they go through news I came across of this news for Nairaland wei one woman finds drugs inside crayfish wei they ask her to deliver for abroad, according to her she dey carry load come Nigeria carry am go Italy so say person tell am he wan carry load go give him sister for Italy, she ask am wetin dey inside say na beans,garri, crayfish and some other food items,as she collect am reach house say make she check the am she notice say they put drugs inside the crayfish. Abeg my people Wetin una fit talk for this kind matter ? This our country where are we heading to? With this wahala everywhere everyday. https://www.youtube.com/watch?v=iBUgP1Metbo
|
|
|
|
Stable090
|
|
April 26, 2023, 10:03:50 PM |
|
To even help for this country now na wahala, u get pure intention to help person, but na bad intention the person get against u, if u know say u wan carry drugs, why u no carry am urself, you wan put person wey no sabi anything for problem. I no fit wan travel out and person go talk say him get message to give person for where I de go, I no go collect am ooo, even if u go think say na bad person I be but I no go collect am, you go find another means to send am, u no go put me for wahala. Abeg make we all de careful if u wan collect message from anyone, make sure say u check wetin u wan collect very well first, no trust anybody now ooo.
|
|
|
|
DONZAKA
Jr. Member
Offline
Activity: 30
Merit: 1
|
|
April 28, 2023, 10:49:00 AM |
|
To even help for this country now na wahala, u get pure intention to help person, but na bad intention the person get against u, if u know say u wan carry drugs, why u no carry am urself, you wan put person wey no sabi anything for problem. I no fit wan travel out and person go talk say him get message to give person for where I de go, I no go collect am ooo, even if u go think say na bad person I be but I no go collect am, you go find another means to send am, u no go put me for wahala. Abeg make we all de careful if u wan collect message from anyone, make sure say u check wetin u wan collect very well first, no trust anybody now ooo. Some people dey too lousy too. Small thing them don cast their matter. If she no been make noise about her travels, who for see am give drugs. She get luck sha say na for house she discover am... My advice na say make she start drugs business one time if the drugs plenty; make money then carry the crayfish and other things go give that person sister. If them born am well make she ask you careless question.
|
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1470
Merit: 1109
Use chips.gg
|
|
April 28, 2023, 01:59:41 PM |
|
This our country where are we heading to?
Do not make this kind of issues and situations peculiar to Nigeria alone. Bad people are everywhere who always want to take advantage of the good that other people are willing to for them. Abeg my people Wetin una fit talk for this kind matter ?
Be careful of the kind of help you render so you don't get yourself into problems. Just as the story teaches that you should be careful with the people you help in delivering sealed packages, you should also be careful with people at ATM machines that give you their cards and ask that you help them withdraw money. Those cards may be stolen cards, and because ATM machines have cameras that take your pictures on every withdrawal, you may be the one to be arrested for the stolen card because on CCTV you are the one with the card making the withdrawal.
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
Stable090
|
|
April 28, 2023, 05:13:19 PM |
|
Some people dey too lousy too. Small thing them don cast their matter. If she no been make noise about her travels, who for see am give drugs. She get luck sha say na for house she discover am... My advice na say make she start drugs business one time if the drugs plenty; make money then carry the crayfish and other things go give that person sister.
Everyone wan show say de wan commot for country, but make we no still blame the woman, if you wan travel de get some people wey u no go fit hide am from, some of ur family members go definitely know and incase if de talk say de wan give u message make u give person for their u no go fit talk No. D woman just get luck say she check am well before she arrange am for her bag, na for jail she for go land and she no go fit denial am say no be she get am. She de very lucky ooo make she just de thank God and I de very sure say she go don learn her lesson, if she de travel now she no go collect any message again.
|
|
|
|
Asiska02
|
|
April 28, 2023, 05:43:37 PM |
|
I just imagine the big problem this woman go land herself had it mean she took it to the airport and was caught with dis drugs. No amount of explanation will set her free from security operatives unless the woman wey give her d drug come testify say na she give am. Dis na call to be more vigilant on who we wan help and d type of packages we receive to help deliver for people. Thorough searching of packages and assurance on the type of goods to deliver abroad is very important now. May we not fall into a thing of pity when we try to help others.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
CryptoHeadlineNews
|
|
April 28, 2023, 05:45:07 PM |
|
Omo. Which kind nonsense thread be this one nah, and abeg which day did we start to discuss about cryafish on this our local board? So O.P, I noticed say you still dey new to the forum, but no be news you see online na you supposed dey bring come here for discussion, most especially this very one, wey just want paint our contri with a negative image, as if na our 9ja wey do drugs pass. And there are set of topics that could be allowed for discussion on this local board, such as topics which has to do with; 1. Bitcoin related 2. Economy related 3. Finance related 4. Personal experience, words of encouragement & advise 5. Forum related 6. Our country's related And topics that shouldn't be brought here at all include 1. Celebrity gist or gossip 2. And topics who tend to paint bad image amount our nation Because until you travel to other nations that's when you will get to appreciate that 9ja is indeed the best place to stay, and let's try to protect it's image, as it is the only contri we have got.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Davidvictorson
|
|
April 28, 2023, 08:14:28 PM |
|
Abeg my people Wetin una fit talk for this kind matter ? This our country where are we heading to? With this wahala everywhere everyday.
Na this kind news dey make me nor dey like carry waybill for anybody because people dey very wicked. Even normal in country trip, I still dey fear. People wey dey plan Japa make una Sabi wetin Dem dey give una to waybill o. Some people sef na shoes wey dem dey hide drugs. I hope say the person wey go suffer the punishment na the person wey give the drug and not the carrier
|
|
|
|
CryptSafe
|
|
April 28, 2023, 09:24:17 PM |
|
Omo. Which kind nonsense thread be this one nah, and abeg which day did we start to discuss about cryafish on this our local board? So O.P, I noticed say you still dey new to the forum, but no be news you see online na you supposed dey bring come here for discussion, most especially this very one, wey just want paint our contri with a negative image, as if na our 9ja wey do drugs pass. And there are set of topics that could be allowed for discussion on this local board, such as topics which has to do with; 1. Bitcoin related 2. Economy related 3. Finance related 4. Personal experience, words of encouragement & advise 5. Forum related 6. Our country's related And topics that shouldn't be brought here at all include 1. Celebrity gist or gossip 2. And topics who tend to paint bad image amount our nation Because until you travel to other nations that's when you will get to appreciate that 9ja is indeed the best place to stay, and let's try to protect it's image, as it is the only contri we have got. I think u have a point here but how I wish the process of assigning a mod to our local board would speed up with utmost urgency. For the now, if possible we can categorically state our mode of interaction here so everyone member of this local board would see it and be guided based on our standing order. With this there would be limit to some sort of topics created here and when I mean limit I mean there would not be any how irrelevant thread created here, topics with not value or guide to scale through in this platform. If we can move a motion then that would be fine for the full house to decide wether to cast a bite or not if that should be done. Let us put our local board in good form and not the type that when other international board visits,they would see the level of our interactions they would not dare us. As it stands now do you all know that currently our board is on the focus for some activities?
|
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
|
|
April 28, 2023, 10:27:47 PM |
|
Omo, this no be new thing for the world shah. In fact, with how ancient means be with we Naija people, I go say them dey learn for those one. Them never really sabi nothing as, them our oyibo neighbours them too sabi the matter. I dey at times watch documentary on these things and the means or deal of effort way these guys dey put in to get these things across border eh, this one way them try run with this woman na in the 1980s them use am last. Them for urely catch am for the airport. Good enough say, she reason to check am than to trust person way hand am the package. E go be say, she no really trust the person normally before. Else, why you go justvopen person package like that. This one also mean say, make you no just dey carry watin youbko package by yourself dey go deliver o, wahala fit dey wait you for corner.
|
|
|
|
Cryptomiles1
|
|
April 28, 2023, 11:59:15 PM |
|
Well this is to show that people who are planning for you are just people around you that you always helps at all times, that's why we need to be very careful because not everyone that laughs with you are your friends and relatives. I believe this was to set her up in other for her to be jailed over there in Abroad but i still believe their God is at their Mercy and she weren't caught for smuggling drugs Abroad.
|
|
|
|
Dr.Bitcoin_Strange
|
|
May 02, 2023, 03:59:38 PM |
|
Abeg my people Wetin una fit talk for this kind matter ? This our country where are we heading to? With this wahala everywhere everyday.
This is a very good update because sometimes we trust people too much, not even knowing that they don't have any pure intentions. If this woman had been caught with that stuff, nothing would have prevented her from being sentenced to prison. This is to say that people just really need to be careful in everything they do. There have been cases of drug trafficking just this year, the one of last two weeks was of a pregnant woman. Intercepts drug consignments in winter jackets, body lotion at Lagos airport Operatives of the National Drug Law Enforcement Agency (NDLEA) have arrested a pregnant woman, Rabetu Abdulrasak, 24, and a physically challenged, Shehu Adams, in Agbede, Etsako West Local Council of Edo State, while over 14 kilogrammes of assorted illicit drugs, including Cannabis sativa, methamphetamine, tramadol and swinol were recovered from them on Saturday, April 15, 2023. https://guardian.ng/news/ndlea-nabs-pregnant-woman-female-undergraduate-others-over-illicit-drug-trafficking/
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Mr.right85
|
|
May 02, 2023, 07:34:19 PM |
|
Abeg my people Wetin una fit talk for this kind matter ? This our country where are we heading to? With this wahala everywhere everyday.
This is a very good update because sometimes we trust people too much, not even knowing that they don't have any pure intentions. If this woman had been caught with that stuff, nothing would have prevented her from being sentenced to prison. This is to say that people just really need to be careful in everything they do. Na waa o, na so persn 4 dey inside help con put encef 4 katakata. Na why, e hard 2 help 4 dis world. No b becus say d persn na wicked persn bt, watin persn don see dey mak am dey weary of certain tins. Either she like am or not, she 4 don get record b dat o. Maybe she 4 ft prove herself nt to concent say na she pack d bag by herself nd say watin dey d bag no b her own. Maybe she 4 gt small punishment bt, e 4 still reach her nd once she don get record, na serious scrutiny go dey come her way anytime way she wan travel. Pple jst dey do tins shah, dey cunninglycommit crime wth anoda persn as victim. If ur mind no carry, mak we try dey commot body.
|
|
|
|
Marykeller
|
|
May 03, 2023, 07:43:36 PM |
|
This na one of the reason why people the travel go abroad codely without letting their relation or their friends know about am, so that them no go encounter the unsuspected on their way to abroad.
These days peso no suppose trust anybody. Peso wey you trust today go fit plan bad for you or you set you up tomorrow. Had it been sae the woman no bother to check up wetin they give me and em travel like that. No be sorry for be her name by now.
Na why em be sae, peso need to be careful with the kind things wey peso go ask am to help deliver for peso abroad. Thank God em get a rethink to check wetin d give am so before traveling
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
SmartGold01
|
|
May 11, 2023, 05:55:25 PM |
|
What do we call this? How helping someone is now a sin or what, how could people be so heartless putting drugs in a bag to abroad knowing too well that if they are being caught it will results to a very bad story where it may lead the person carrying the crayfish to sell and that would be her end since is a drugs case. People should be very mindful careful because you may not know what their neighbors have in mind for them due to what is coming upon their ways.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Wiwo
|
|
May 11, 2023, 07:44:39 PM |
|
This is not the first time this kind of thing has happened before and for those travelling but outside and within the country, always check the content of whatever package you help other carry and always check parcels you did not park by yourself, many many Nigerians are in prison for this kind of mistakes most especially outside the country where there servers punishment for drug peddling.
Thank goodness the lady check the parcel and discovered this content before going to the airport, na to jejely return the bag to the owners, Nigerians are doing things and we all have to be extremely careful.
|
|
|
|
Silver005
Member
Offline
Activity: 212
Merit: 12
|
|
May 11, 2023, 09:28:16 PM |
|
Well nothing dey there,so wetin I go tell am be say make she go to church and thank God for exposing this plot for her,may be them don see say the business dey favour dey woman, that is why they plot on how to put her into trouble so that she go render her useless in life by the Time she go go jail,but because of say the woman hand the clean God come show am what they plan for her,
So now if na me be the woman I go use police go arrest am so that e go be back to sender and I no go ever forgive am
And it is a very big lesson to everyone both home and abroad in case anyone who dey Carry anything give you say give to my brother or sister else where, check it very well and know wetin dey inside wetin dey give you and make sure say na wetin them tell you na e dey inside ok,no go hear say na crafish you go carry am dey waka because of say she or he na your best friend or I know am well well, please trust no body abeg people dey this country oooh open your eyes..
|
|
|
|
|