Bitcoin Forum
September 18, 2024, 01:24:16 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 [3] 4 »  All
  Print  
Author Topic: The Latest Ponzi Scheme in Town, pls Avoid it.  (Read 766 times)
Amphenomenon
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 644
Merit: 429


Hope Jeremiah 17vs7


View Profile WWW
August 14, 2024, 05:55:24 AM
 #41

Thanks for the information @Amphenomenon, as you bring am come the local board e dey very good so that people fit know say na Ponzi Scheme but the only problem we have is that some people will see this information and will still decide to adamantly go put their money and e get one mentality wey people dey get now which is to feel say those people wey dey first invest their money go dey lucky before the system crash but they forget say human being dey very greedy in the sense that as soon as them invest come see little profits at the beginning dem go wan invest more and before you know it the platform don crash and dem go still begin dey lament.
This is normal everyone will always try to play smart, so as the owners of these ponzi schemes while early birds enjoy ponzi schemes this is often when they got referrals because non referrals withdrawal limit are too big and most times they unfortunately fall victim since they mostly won't meet up to the withdrawal limit before it crashes while those who got referrals will enjoy those refer may probably suffer from it.


I no too blame people wey dey fall victim to all this scam methods because of say based on how the country situation be now everybody dey find were dem go make free money so na some of the reasons why make people no dey too care about all these scam platforms again but anyhow wey e be, ear wey go hear something dem no dey kill cow for am so i believe say e get people wey the information go dey helpful to because e fit be say some people don know about the platform but person fit don brainwash dem wey be say dem no go know say na ponzi scheme. "A word is enough for the wise" soi believe say people wey go take the information seriously go still dey.
Sometimes I pity these victims though I have been there before from the fact that I was convinced to join because my friends cash out but don't care I just want to avoid it, I rather use my money for less better thing than investing in this it often ends with Sorry.
The previous ponzi scheme here Cstcmine, I heard someone who withdraw around 300k if I remember correctly before the crash in the coming months where others lost millions.

Infact one has to be cautious the more and totally avoid them once majority are cashing out because the set of investors will be more likely victims











██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
asarfiar
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 67
Merit: 0


View Profile
August 14, 2024, 06:42:45 AM
 #42

Scammers pretend to be government departments and agencies and threaten to hand over your money and personal information to a well-known trusted business. Scammers claim you have a debt against the plan and if you don't provide all your correct information you will lose access to the NDIS. But it's good for us to know the NDIA will never threaten to cancel access to the NDIS because of calls or debts.

So I think we all need to have proper knowledge and caution on this matter otherwise it is a challan scam.
Hewlet
Full Member
***
Online Online

Activity: 406
Merit: 172



View Profile
August 14, 2024, 07:05:10 AM
 #43

I know say many of us don dey see this trending ponzi scheme wey be Elixir


the way our Nija people de take follow ponzi scheme no be here oh! You know say one of the most active groups on Facebook na group when then de share all these kind fake ponzi scheme update and some people go know finish say na ponzi scheme still wan outsmart the owners without knowing that these things are well planned such that when you get involved in them, they will suffocated you and lure you to believe that you're on a part to financial freedom and when e don finally choke you, you go come discover say you don enter one chance.

Na for Facebook groups I been first seen this Elixir thing and the way de take post am back to back eh, if you're just new to how ponzi scheme work you will be tempted to believe that they are legit. You go see something like this, "what's your passive way of making money? And then plenty people go de post the Elixir stuff. You will be tempted to believe that because of the numbers of people that are talking good about the stuff that it's actually legit not knowing that it's a strategy that's just centered at getting You lucked up in the stuff.

CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1078
Merit: 742



View Profile WWW
August 14, 2024, 07:51:50 AM
 #44

I no too blame people wey dey fall victim to all this scam methods because of say based on how the country situation be now everybody dey find were dem go make free money so na some of the reasons why make people no dey too care about all these scam platforms again but anyhow wey e be, ear wey go hear something dem no dey kill cow for am
So must the situation of the country make you lose more? Because it's true say things for the country hard, but that shouldn't be an excuse why some people will go put their hard earn money into something they know vividly say eh go crash someday, that's stupidity nah, it makes no sense. And the sad reality about people wey dey always fall victim to all these ponzi scheme be say if you ask them to buy a digital course wey go help them master a digital skill such as affiliate marketing worth #10,000 naira, these people go say they no get money, but if in the next day these same people hear say a new ponzi scheme don launch wey if you put #50,000 to get #100,000 in one week time, eh go surprise you where they go get the money from, to rush go invest inside something wey go crash someday.

As the main reason why many people fall victim to ponzi scheme is that they just want to make money, but they are not willing to work.

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 924
Merit: 620



View Profile
August 14, 2024, 04:46:24 PM
Merited by Die_empty (2)
 #45

 The thing wey dey tire me with these ponzi schemes be say them no dey rest o. Immediately one crash, another go rise up. Another thing be say them no wan know whether people don wise up from the previous ones, all them know be say them go still catch unsuspecting victims and now wey every body eye dey red for money, e still no dey stop them o.
 Most of us don fall victims to scammers in different forms and I no dey different, but the thing be say e go be fuck up if we go still fall for their cheap lies.
 Sometimes when I see all these Ponzi schemers and their empty promises wey them dem dey use hope to lure person, I dey ask whether them no fit use am give their family members? Abi them no want them to progress too? The main koko nah to dey guided and not to fall these set of desperate individuals.

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Mr.right85
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1036
Merit: 674


View Profile WWW
August 14, 2024, 06:20:34 PM
 #46

Ponzi na something way be say, e go Dey and continue to Dey for a very long time. Especially for countries way majority of the population Dey survive below the minimum wage as declared by the government. Once condition for living no nice, na so you go see say, people go Dey fine different schemes to make money and bad people don see am say, people go want put body once them bring this kind scheme and e pay one or two persons.

For people way get the idea, once you are able to identify the structure way no Dey ever hard to note, pyramid scheme and down lines to determine rewards, Omo, run from that kind thing, e no Dey end well. No even reason to be early bird, early bird now no Dey see worm chop again.
Tmoonz
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 199



View Profile
August 14, 2024, 06:36:08 PM
 #47

Mate thank you very much for this information. These scammers are bringing new new Ponzi schemes to scam people in di country. Only the registration process will make you to know that it is fake. How can some registered a business platform with only a phone number and password ? This is what they did in stepwork forward which people lost plenty money before last year.
Ponzi scheme no fit ever stop for dis our country, everybody de look for easy and fast wey to make money na y if de see Ponzi scheme, dem de believe say na legit and easy way to make sharp money, some of them know say na Ponzi scheme but de go wan enter make sharp money before e go cast. Plenty people don fall for Ponzi scheme hand but de no go still hear word, if de still see new one de go do am.

Na true talk you dey talk ooo scamming no go fit end at all and I really thank you for bringing this here, watin we need na to dey careful so as not to become a victim of being scammed, every body dey fine survival even if na to scam the next person. However, the truth thing be say bad things no go fit end ooo generally but na for us to try never to become a victim of such circumstances, na to wash our eyes with hypo, clean, soap and water make our eye dey shine well well to know the things wey be scam and the things wey dey real and legit and believe say we go try they do  our best.

██████████████     D u e l b i t s  ORIGINALS    ►►►  PLAY KENO [NEW]     ███████████████
Dice  Mines  ◥ Plinko  Duel Poker  ◥ Dice Duels
███████████████     10,000x MULTIPLIER  |  NEARLY UP TO50% REWARDS     ██████████████
iPaD
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 41
Merit: 1


View Profile
August 14, 2024, 06:56:34 PM
 #48

Omo, na so e done reach oo.

Yahoo done reach naija streets want run Mama Papa and people wey Neva know streets. Sha na to hold onto one thing wey dey work come dey leave all these other ponzis Dem no dey rest to restrategize
RockBell
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 882
Merit: 387


Underestimate- nothing


View Profile WWW
August 14, 2024, 07:47:30 PM
 #49

I laugh when I read this caption. Well this one nor be latest ponzi but na one of the latest ponzi. You don hear about Finotech? That one na another one. Dem yakpa for the country. The most noticeable red flag for a Ponzi scheme is the
 
- Referral
- FOMO- they make you feel like you are missing out.
- Ridiculous massive return on investment in a short time.

if it is about ponzi they will continue to develop new strategies on how to get people to participate in their ponzi, and the way they will look so serious trying to convince you is just crazy is been long i head about any ponzi because people re finding it very difficult to put their money in any money doubling platform they know the risk behind it, and it will mow look as if the first set of people that are participating are always lucky, have seen that in different occasion, and i know they will want to whine us but am sure nothing will make them get victims the way they use to get victims, and that of referral is much and if they feel am missing out an opportunity. the moment you notice is ponzi just ignore them that is the best thing to do, i wont even listen if it was me. time is money and i know their type.

▄▄███████████████████▄▄
▄███████████████████████▄
████████▀░░░░░░░▀████████
███████░░░░░░░░░░░███████
███████░░░░░░░░░░░███████
██████▀░░░░░░░░░░░▀██████
██████▄░░░░░▄███▄░▄██████
██████████▀▀█████████████
████▀▄██▀░░░░▀▀▀░▀██▄▀███
███░░▀░░░░░░░░░░░░░▀░░███
████▄▄░░░░▄███▄░░░░▄▄████
▀███████████████████████▀
▀▀███████████████████▀▀
 
CHIPS.GG 
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███
▄███
░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄
▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄
███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███
███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███
███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░██
▀███
░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░██▀
▀███
░▀▄░░░░░░░░░▄▀░██▀
▀███▄
░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀
▀█
███▄▄▄▄▄▄▄████▀
█████████████████████████
▄▄███████▄▄
███
████████████▄
▄█▀▀▀▄
█████████▄▀▀▀█▄
▄██████▀▄▄▄▄▄▀██████▄
▄█████████████▄████████▄
████████▄███████▄████████
█████▄█████████▄██████
██▄▄▀▀▀▀█████▀▀▀▀▄▄██
▀█████████▀▀███████████▀
▀███████████████████▀
██████████████████
▀████▄███▄▄
████▀
████████████████████████
3000+
UNIQUE
GAMES
|
12+
CURRENCIES
ACCEPTED
|
VIP
REWARD
PROGRAM
 
[ 
Play Now
]
Nheer
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 536



View Profile WWW
August 14, 2024, 09:03:59 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (1)
 #50

Snip
Ponzi scheme no fit ever stop for dis our country, everybody de look for easy and fast wey to make money na y if de see Ponzi scheme, dem de believe say na legit and easy way to make sharp money, some of them know say na Ponzi scheme but de go wan enter make sharp money before e go cast. Plenty people don fall for Ponzi scheme hand but de no go still hear word, if de still see new one de go do am.
All those people wey de defraud other people i know say one day God go pay them back wetin dem de do others because i see no reason why you go de look for how to deceive people make you de collect money for their hand say na wetin u wan de feed on be dat and you want make God bless your hustle. If person scam dem too shey dem go happy? E no make sense at all. We need de careful with all those Ponzi schemes even if them say e legit nothing good de comot for there. One thing wey i want make people know be say nobody get free money to give you and any platform wey de promise you free easy money na scammers dem be because money no de do person, even if you get money you go de always look for more.

E good as OP share this one with us for here make we sef for no go lose guard.

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Gooner0
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 27
Merit: 2


View Profile
August 16, 2024, 08:53:22 AM
 #51

The rate at which fraudulent activities is been carried out around the Bitcoin space is alarming.
So many scammers here and there, I just hope there is a way to attack such scammers!
Wiwo
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1176
Merit: 749


Top Crypto Casino


View Profile WWW
August 16, 2024, 01:50:10 PM
 #52

The rate at which fraudulent activities is been carried out around the Bitcoin space is alarming.
So many scammers here and there, I just hope there is a way to attack such scammers!
Why not stop hoping and start acting to stop scams and one of the way to support the fight against scam is to make sure that you play a role in stopping them, by enlightening people on the fact that scammers are always on the lookout to take advantage of any possible opportunities that they have to act and take advantage of they victims.

To protect yourself from them, one have to always act ahead of them, be carful and less gready, don't look for quick money instead try to verify things and work along with them as closely as possible, this way you limit scam chances and with such level of mentality you are always open to spot any scam attempts before their are carried out.

███████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████

███████████████████████
.
BC.GAME
▄▄▀▀▀▀▀▀▀▄▄
▄▀▀░▄██▀░▀██▄░▀▀▄
▄▀░▐▀▄░▀░░▀░░▀░▄▀▌░▀▄
▄▀▄█▐░▀▄▀▀▀▀▀▄▀░▌█▄▀▄
▄▀░▀░░█░▄███████▄░█░░▀░▀▄
█░█░▀░█████████████░▀░█░█
█░██░▀█▀▀█▄▄█▀▀█▀░██░█
█░█▀██░█▀▀██▀▀█░██▀█░█
▀▄▀██░░░▀▀▄▌▐▄▀▀░░░██▀▄▀
▀▄▀██░░▄░▀▄█▄▀░▄░░██▀▄▀
▀▄░▀█░▄▄▄░▀░▄▄▄░█▀░▄▀
▀▄▄▀▀███▄███▀▀▄▄▀
██████▄▄▄▄▄▄▄██████
.
..CASINO....SPORTS....RACING..


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
HajiBagi
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 644
Merit: 335



View Profile
August 16, 2024, 07:46:02 PM
 #53

Thank you for sharing this information here, this will help some people who believe in this project and will go and waste their money and later come and say that they were scammed, some times we have to be sure and have information about what we are trying to engage ourselves to, imagine being serious with this project and you paid a lot of money just for you to earn a profit and at the end you hear that the project is for the scammers how are you going to feel?

I don’t know about some people but I hardly get involved in all these projects that are not legit or I see many people who know much about it doing it, let us open our eyes and be careful with scammers because these days many people will create something that will not make sense and people will fall for the person trap all the name of earning money that the project can’t afford to pay them, ones again thank you for sharing this about this project I believe now some people will understand.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
 
 Duelbits 
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
TRY OUR UNIQUE GAMES!
    ◥ DICE  ◥ MINES  ◥ PLINKO  ◥ DUEL POKER  ◥ DICE DUELS   
█▀▀











█▄▄
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
 KENONEW 
 
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀█











▄▄█
10,000x
 
MULTIPLIER
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
 
NEARLY
UP TO
50%
REWARDS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
[/tabl
Jaycoinz
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 227


God is All


View Profile WWW
August 17, 2024, 05:54:25 PM
 #54

The rate at which fraudulent activities is been carried out around the Bitcoin space is alarming.
So many scammers here and there, I just hope there is a way to attack such scammers!
Why not stop hoping and start acting to stop scams and one of the way to support the fight against scam is to make sure that you play a role in stopping them, by enlightening people on the fact that scammers are always on the lookout to take advantage of any possible opportunities that they have to act and take advantage of they victims.

To protect yourself from them, one have to always act ahead of them, be carful and less gready, don't look for quick money instead try to verify things and work along with them as closely as possible, this way you limit scam chances and with such level of mentality you are always open to spot any scam attempts before their are carried out.
Well most of the times with simple scams is always related to free and easy money something utmost too good to be real but yet people still fail to understand that all these techniques are just way in which people lure you into a big whole death trap and the funny thing is that once the victim makes first payment to this, it turns out to be practically scams and really hard for them also to accept that they have being scammed and some victim even go as far making sure that try to get back scammed money which is just another big whole death trap for them.

Wiwo
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1176
Merit: 749


Top Crypto Casino


View Profile WWW
August 17, 2024, 06:49:44 PM
 #55



Why not stop hoping and start acting to stop scams and one of the way to support the fight against scam is to make sure that you play a role in stopping them, by enlightening people on the fact that scammers are always on the lookout to take advantage of any possible opportunities that they have to act and take advantage of they victims.

To protect yourself from them, one have to always act ahead of them, be carful and less gready, don't look for quick money instead try to verify things and work along with them as closely as possible, this way you limit scam chances and with such level of mentality you are always open to spot any scam attempts before their are carried out.
Well most of the times with simple scams is always related to free and easy money something utmost too good to be real but yet people still fail to understand that all these techniques are just way in which people lure you into a big whole death trap and the funny thing is that once the victim makes first payment to this, it turns out to be practically scams and really hard for them also to accept that they have being scammed and some victim even go as far making sure that try to get back scammed money which is just another big whole death trap for them.
Scammers always target the greedy ones, this have been the fuel behind all notable scheme investment a d all the scams that have happened in the past, many of them will promise the victim and unrealistic returns on investment and with less work, this will attract the lazy and get rich quick chasers who will jump on any of such opportunities just looking for free money.

But for a well decipline person, you are not looking for free money or looking of profits that seems too good to be true, that make you to avoid and excape all scam attempts.

███████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████

███████████████████████
.
BC.GAME
▄▄▀▀▀▀▀▀▀▄▄
▄▀▀░▄██▀░▀██▄░▀▀▄
▄▀░▐▀▄░▀░░▀░░▀░▄▀▌░▀▄
▄▀▄█▐░▀▄▀▀▀▀▀▄▀░▌█▄▀▄
▄▀░▀░░█░▄███████▄░█░░▀░▀▄
█░█░▀░█████████████░▀░█░█
█░██░▀█▀▀█▄▄█▀▀█▀░██░█
█░█▀██░█▀▀██▀▀█░██▀█░█
▀▄▀██░░░▀▀▄▌▐▄▀▀░░░██▀▄▀
▀▄▀██░░▄░▀▄█▄▀░▄░░██▀▄▀
▀▄░▀█░▄▄▄░▀░▄▄▄░█▀░▄▀
▀▄▄▀▀███▄███▀▀▄▄▀
██████▄▄▄▄▄▄▄██████
.
..CASINO....SPORTS....RACING..


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2380
Merit: 4265


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
August 17, 2024, 07:46:51 PM
 #56

Ponzi scheme no fit finish for this world, we go always dey see newer ones every time because we are having new adults coming into the labour force every month yet they no want work but wan ball. This our youths dey believe everything dey see for social media come dey feel desperate to make am. Dem no know say na fake life full there but them go see one person wey they do legit flexing come think say everybody wey dem see before, they live the lifestyle and this one go pressure them to want do everything possible to make money.

Scammers always target the greedy ones,

But for a well discipline person, you are not looking for free money or looking of profits that seems too good to be true, that make you to avoid and escape all scam attempts.

A contended man can never be scammed, if you know say you need to work before you chop. You no go become a victim but na all this brain washed youths dey think say e get were free money dey wey people dey plug. Same goes for people investing in all manner of shitcoin just to look for money to oppress people wey dem no supposed to worry about. If na say we dey hustle to get legit funds to survive, we no go fall for all this scams in different disguise manners.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
SmartCharpa
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 302



View Profile
August 19, 2024, 05:47:45 PM
 #57

Them go look for the next one to join again. People never learn, many people believe say miracle money dey one place nai make ponzi still dy succeed. Poverty na still another factor way dey push people to ponzi, if this new administration no gel well I dey expect more Ponzi schemes to come out before the end of the year.

One thing wey some people dey reason for this country bah, anything wey regards to investment dem dey think say na the risk wey some people carry and change dem life be that, some people dey act like deaf because even though dey are aware say people wey put their money in this kind of investment before don lose their money, many people will still go ahead and put their money, apart from the wey Op introduced I don see different kind of ponzi project that our people believe and get scammed, we too like free things, all of us just want to make am without stress, these days na another one dey trend for now, Elixir I believe say everyone of us dey see this one. I just dey tell people to be careful with this one, the way dey believe all this things na just matter of time, dey will carry their money run.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|||
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
MainIbem
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1470
Merit: 432


Fully Regulated Crypto Casino


View Profile WWW
September 12, 2024, 07:27:00 AM
 #58

One thing wey some people dey reason for this country bah, anything wey regards to investment dem dey think say na the risk wey some people carry and change dem life be that, some people dey act like deaf because even though dey are aware say people wey put their money in this kind of investment before don lose their money, many people will still go ahead and put their money, apart from the wey Op introduced I don see different kind of ponzi project that our people believe and get scammed, we too like free things, all of us just want to make am without stress, these days na another one dey trend for now, Elixir I believe say everyone of us dey see this one. I just dey tell people to be careful with this one, the way dey believe all this things na just matter of time, dey will carry their money run.
On a normal the country is becoming very hard and since their are few job opportunities our people would always look for a way to survive even though it means through dubious means like Internet fraud (yahoo yahoo) or participating in ponzi schemes, but that's not an excuse because they already know the consequences behind involving in those, especially with those ponzi schemes, I wonder why people didn't learn from the past experience of people that involved themselves in Raskstelli, Ultimate cycler, MMM and so on, is it that they're not aware of the complains on and off the media back then about how those ponzi schemes ruined people's life or they're too greedy or desperate to make money based on the current economic situation? These are the questions that run through my head when I see people still getting involved in modernised ponzi schemes involving Cryptocurrency currently.

▄▄██████████████████████▄▄
▄███████▀███▀▀███▀██████▄
██████████████████████████
██████████▄▄▄███▄▄▄█████████
███████████▀▀▀▀▀▀▀██████████
████████▀░░░░░░░░░░░████████
███████▀░░░░░▄▄▄░░░░░███████
███████░░░░░███▀▀▀▀▀▀███████
███████░░░░░███░░░░░░███████
███████░░░░░▀███▀░░░░███████
████████░░░░░░░░░░░░████████
▀█████████▄▄░░░░▄▄█████████▀
▀▀██████████████████████▀▀

GAMEGRAM

100%
.
DEPOSIT
BONUS
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████

CASINO

PVP
30% Cashback
.
──  WAGER FREE  ──
██░░████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██░░████

PLAY NOW!
████░░██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████░░██
Promocodeudo
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 325


DAKE.GG - CASINO AND SLOTS | UP TO 230% BONUS


View Profile WWW
September 12, 2024, 07:48:02 AM
 #59

Mate thank you very much for this information. These scammers are bringing new new Ponzi schemes to scam people in di country. Only the registration process will make you to know that it is fake. How can some registered a business platform with only a phone number and password ? This is what they did in stepwork forward which people lost plenty money before last year.
I've noticed that ponzi schemes are one of the tricks that scammers use most frequently. People are desperate for money and will do anything to get it, leaving greed out of the equation. I don't understand how it is possible to invest a certain amount of money and have it double, it is better to be satisfied than to look for low-cost investments to get rich quick. One thing is for sure, though if people don't learn, they will always fall victim. The information op shared is very helpful we can inform people about it.

That's the fact bro, the desperation in people to make money is nothing to right home about and this is the major reason why they get defrauded, people should understand that anything that involves money doubling be it online or offline is a ponzi scheme and it the real scam but I know that greed and the mindset of wanting to get more money won't allow some people to think straight to recognized this antics, although I know that people understands most of this thing but as they here first come first serve they will thinking to hit it once and come out not knowing that the website is created to malfunction once the owners hit the number of targeted wictims they want.
With what I know, there is no short cut in making money, no matter how it sounds, it is not easy to make money, before you make money no matter how small there must be a price to pay for it not in the aspect scam, I mean genuine money, paying price is inevitable in making money, people should desist from get rich quick mindset because it won't do anyone good instead it may ruine us financially, I really appreciate @mate for this piece of information and i believe its now our respnsibilty to educate people on the need to avoid ponzi schemes and concentrate in genuine process of making money.

░░░█▄░
▄▄███░░███▄▄░
▄██▀▀░█░▄█▄░░░▀▀██▄
▄██▀░░░░▄████▀▄░░░░░██▄
██▀░░░░▄▀██████▄▀▄░░░░▀██
██▀░░░▄▀▄█████████▄▀▄░░░▀██
██░░▄▀▄█████████████▄▀▄░░██
██░░█▄███████████████░█░░██
██▄░███████████████████░▄██
██▌░▀▀█████▀█▀█████▀▀░▄██
▀██▄░░░░░░▄█▀▄░░░░░▄██▀
▀██▀░░▄████▄▀░░▀██▀
▀▀███████▀▀

DAKE.GG

░░░░░░▄█████▄
▄█████████████████▄
██░░░░░░░░░░░░░░░██░░▄██▄
██░░▀▀█░▀▀█░▀▀█░░██░░████
██░░░█▀░░█▀░░█▀░░██░░░██
██░░░░░░░░░░░░░░░██░░░██
███████████████████░░░██
▀█████████████████▀░░░██
█████▀▀▀▀▀▀▀▀▀█████▄▄▄██
█████▄▄▄▄▄▄▄▄▄█████▀▀▀▀
░█████████████████
░░▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀

░░░░░░░░░▄▄▄▄▄▄
░░░░████████▀▀▀▀
░░░░██░▀░██░████████▄▄▄▄
░░░░███▄███░█░░█████████
░░░░░█████░█████████████
░░░░░▀████░█████▀░█████
▄▄▄▄▄░███░░███▀░░░░████
█▄█▄█░░██░███▄░░░░░▄██▀
█▄█▄█░░▀▀░▀████▄░▄████
▄▄░░░░█████░██████████
▄▄▀░░██▄██░▀▀▀▀█████
░░░░▀▀▀▀▀
█▀▀▀▀▀











█▄▄▄▄▄

PLAY NOW
▀▀▀▀▀█











▄▄▄▄▄█
Ishicryptic
Member
**
Offline Offline

Activity: 126
Merit: 56


View Profile
September 12, 2024, 08:08:27 AM
 #60



Why not stop hoping and start acting to stop scams and one of the way to support the fight against scam is to make sure that you play a role in stopping them, by enlightening people on the fact that scammers are always on the lookout to take advantage of any possible opportunities that they have to act and take advantage of they victims.

To protect yourself from them, one have to always act ahead of them, be carful and less gready, don't look for quick money instead try to verify things and work along with them as closely as possible, this way you limit scam chances and with such level of mentality you are always open to spot any scam attempts before their are carried out.
Well most of the times with simple scams is always related to free and easy money something utmost too good to be real but yet people still fail to understand that all these techniques are just way in which people lure you into a big whole death trap and the funny thing is that once the victim makes first payment to this, it turns out to be practically scams and really hard for them also to accept that they have being scammed and some victim even go as far making sure that try to get back scammed money which is just another big whole death trap for them.
Scammers always target the greedy ones, this have been the fuel behind all notable scheme investment a d all the scams that have happened in the past, many of them will promise the victim and unrealistic returns on investment and with less work, this will attract the lazy and get rich quick chasers who will jump on any of such opportunities just looking for free money.

But for a well decipline person, you are not looking for free money or looking of profits that seems too good to be true, that make you to avoid and excape all scam attempts.

The main reason why most people falls victims to scammers is because of greed, when someone that you don't know starts to make unrealistic promises to you it's a red flag for scams. I see most of these scam links on social media, they will tell you about an investment that you will put a little amount of money and in the next 24 hours you will get 100x profit on your investment, if such investment opportunities exists they will not advertise it to the public, they will use their own money and keep reinvesting it. My worry is the yahoo plus guys who will use charms to hypnotize their victims and defraud them of all their money and leave before the victims will recollect their senses. That is why I don't pay attention to anything that I suspect to be scams because the moment you put your interest in their conversation you might be carried away until they finish dealing with you. We must avoid get rich quick schemes they mostly lead to us getting scammed, there is no shortcut to success.
Pages: « 1 2 [3] 4 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!