Bitcoin Forum
November 07, 2024, 08:46:59 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 28.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Proof of work  (Read 76 times)
Davidvictorson (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1162
Merit: 892


Livecasino.io


View Profile
May 04, 2023, 04:16:05 PM
 #1

Nor be all computer work be yahoo work. I hear one story say EFCC arrest one young guy wey be crypto trader because say him talk say him dey make one million per week. Dem talk say na yahoo the guy dey do. Dem carry the guy go their office  come tell am make him show proof of work. Within 3 days, they guy don make over 900k naira. Dem shock leave the guy.

The moral of this story be say make we just dey focus dey do our thing as relating to Bitcoin and cryptocurrency. Make we try make sure say we Sabi the thing Wella because one day, we fit dey situation wey be say na our proof of work fit save us and not even who we sabi. How una reason the matter?

You fit read the full gist here- https://twitter.com/Cryptopidgin3/status/1653552826289627136?t=JA5SzbtmFEHULHnHJpTfVA&s=19

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
Zanab247
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1372
Merit: 215


Catalog Websites


View Profile
May 04, 2023, 05:56:22 PM
 #2

Things like this can only happen in Nigeria because, some of ur guys don't use to hide themselves when way pure 4 them in crypto trading than to see them in all streets with girls and expensive cars that can help someone to invest and become somebody in future. Not that am supporting what ur EFCC is doing to Naija people that made their money in a genuine way, but dey just believed that every successful young guys in the town are yahoo guys which is not true, and this young guy case has proven to them that hard working youths are still making it in crypto. But we still need to advise our crypto users not to show themselves in public because, there is hunger in the land which EFCC and police don't use eye see crypto users.

GiftedMAN
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 980
Merit: 614


Watch&Pray.


View Profile WWW
May 04, 2023, 06:25:44 PM
 #3

This one sweet me infact the story don make my evening already because plenty people now believe say once you dey do something wey involve laptops and iPhone you be yahoo boy and this matter don make some people no fit move for road with dia system and good phones again make efcc no harras dem for wetin dem no do.

I for like know wetin happen laslas since the guy show dem good proof of how em dey make em money I hope say dem no go begin ask am to drop something because na dia way be that and like say our country good the guy get right to sue dem for gross misconduct and maltreatment because I believe say dem forcely arrest am.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
 
 Duelbits 
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
TRY OUR UNIQUE GAMES!
    ◥ DICE  ◥ MINES  ◥ PLINKO  ◥ DUEL POKER  ◥ DICE DUELS   
█▀▀











█▄▄
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
 KENONEW 
 
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀█











▄▄█
10,000x
 
MULTIPLIER
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
 
NEARLY
UP TO
50%
REWARDS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
[/tabl
MeCsc
Member
**
Offline Offline

Activity: 64
Merit: 17


View Profile
May 05, 2023, 04:09:27 PM
 #4

It's now a stereotypes that anyone making money online is a fraudster in Nigeria but with this type of news Nigerians will know, one can become rich young without doing any illegal jobs with just doing the right thing consistently.
Hyphen(-)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 994
Merit: 744



View Profile WWW
May 05, 2023, 08:06:58 PM
 #5

Nor be all computer work be yahoo work. I hear one story say EFCC arrest one young guy wey be crypto trader because say him talk say him dey make one million per week. Dem talk say na yahoo the guy dey do. Dem carry the guy go their office  come tell am make him show proof of work. Within 3 days, they guy don make over 900k naira. Dem shock leave the guy.

The moral of this story be say make we just dey focus dey do our thing as relating to Bitcoin and cryptocurrency. Make we try make sure say we Sabi the thing Wella because one day, we fit dey situation wey be say na our proof of work fit save us and not even who we sabi. How una reason the matter?

You fit read the full gist here- https://twitter.com/Cryptopidgin3/status/1653552826289627136?t=JA5SzbtmFEHULHnHJpTfVA&s=19
Na who go follow yahoo boys do gra gra dem go catch na, but if you de on a lowkey they run your life, nobody fit come harass you say you be yahoo boy.

If we de show off wetting we de get, our enemies go de hunt for our downfall which go make dem blow whistle make dem come carry us so dat them go get their own share; so we go de careful d kind friends wey we de keep.

Also as d OP talk am, make we know wetting we de do, so that we go fit to defend ourselves anywhere.

.
.DuelbitsSPORTS.
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
████████▄▄▄▄██▄▄▄██
███▄█▀▄▄▀███▄█████
█████████████▀▀▀██
██▀ ▀██████████████████
███▄███████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
▀█████████████████████▀
▀▀███████████████▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
OFFICIAL EUROPEAN
BETTING PARTNER OF
ASTON VILLA FC
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
10%   CASHBACK  
          100%   MULTICHARGER  
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 994
Merit: 700



View Profile WWW
May 05, 2023, 10:05:53 PM
 #6

Nor be all computer work be yahoo work. I hear one story say EFCC arrest one young guy wey be crypto trader because say him talk say him dey make one million per week. Dem talk say na yahoo the guy dey do. Dem carry the guy go their office  come tell am make him show proof of work. Within 3 days, they guy don make over 900k naira. Dem shock leave the guy.

I’m not in support of what EFCC did to him but this would have been avoided if he hadn’t posted about his income in public that made EFCC come looking for him. Even your close friends and enemies who are envy of you can set traps for you to see your downfall. It’s advisable you don’t disclose your source of income to the public until an occasion warrants you to do so.

Quote
The moral of this story be say make we just dey focus dey do our thing as relating to Bitcoin and cryptocurrency. Make we try make sure say we Sabi the thing Wella because one day, we fit dey situation wey be say na our proof of work fit save us and not even who we sabi. How una reason the matter?

It is good to know what you’re doing and be perfect at your craft always because it is very important and can save you at any time. These days, you’ll see Nigerians are used to posting stuffs like (Active, Zelle, Cash App) on their statuses imitating other people that does that. And put a caption like, ‘I don’t know whether this thing dey bring money but make i post am too’. If they’re caught is such cases, how can they be able to proof that’s not their work or it’s their work which they can’t prove and knows nothing about them.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
 
 Duelbits 
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
TRY OUR UNIQUE GAMES!
    ◥ DICE  ◥ MINES  ◥ PLINKO  ◥ DUEL POKER  ◥ DICE DUELS   
█▀▀











█▄▄
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
 KENONEW 
 
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀█











▄▄█
10,000x
 
MULTIPLIER
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
 
NEARLY
UP TO
50%
REWARDS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
[/tabl
Lida93
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 924
Merit: 599


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile WWW
May 06, 2023, 07:01:12 PM
Merited by fillippone (1)
 #7

De matta make sense Wella and it dey remind us say make we dey always try dey pit hand for legal tins as sources of income in case one day bad belle people try run us to the law enforcement we go fit defend oursef based on how legit our hustle be.

It's just unfortunate say nowadays weneva people see young boy dey make money for him early 20s dem dey rush tag am as yahoo guy but to me all of that na due to ignorance. Cos at this level of 21C people don supos understand say beta legit  hustles dey for de internet wey technology don make am easier for us to partake in without plenty restrictive regulations.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!