Bitcoin Forum
May 01, 2024, 06:33:26 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Early Bitcoin adopters  (Read 146 times)
Ambatman (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 138


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile WWW
May 07, 2023, 06:03:29 PM
 #1

una well done

Okay most of my question na about mining sha

I go like know how e b wen una start una mining
Like no institute dey wey dey teach am so how una take grow una knowledge

I just find out say this forum dey since 2009, but why e nor popular? because me just find out this year

The Bitcoin miners here una dey mine Bitcoin secretly abi government nor get issue with ahn

Our light matter nor dey affect the mining machine?

if I wan start mining wetin go b d challenge wey I go face

I find out say many people here dey code abeg coding dey important to mine Bitcoin?

Okay my question don dey too many.

As I first talk am title dey hard me run

 Thank you as una answer

1714545206
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714545206

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714545206
Reply with quote  #2

1714545206
Report to moderator
If you want to be a moderator, report many posts with accuracy. You will be noticed.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714545206
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714545206

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714545206
Reply with quote  #2

1714545206
Report to moderator
Coyster
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2002
Merit: 1236


Cashback 15%


View Profile
May 07, 2023, 06:16:46 PM
 #2

E get when Bitcoin mining dey easy, you fit just sit down with your laptop dey mine Bitcoin, but that time many people especially for our own part of the world no sabi wetin Bitcoin be, so i no sure say e get anybody wey dey for this our local section wey mine Bitcoin that time. As the matter be now, e dey almost impossible to mine Bitcoin for Naija, because of electricity cost and the cost of arranging a mining rig and buying the mining machines. If you dey find as you go accumulate Bitcoin, i go advive you make you just dey buy am steadily with Naira, no look that mining side.
I just find out say this forum dey since 2009, but why e nor popular? because me just find out this year
Shay na this year you garner interest for Bitcoin right? Na so e be, the forum dey popular to people wey dey interested in Bitcoin.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
Amphenomenon
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 504
Merit: 326


Hope Jeremiah 17vs7


View Profile WWW
May 08, 2023, 12:39:58 AM
Merited by Cantsay (2)
 #3

Currently, no member of this forum in Nigeria mine bitcoin but that doesn't mean Nigerians don't mine bitcoin.
There have been discussions about Nigerian bitcoin miners in this board, you join the discussion there :Bitcoin miners in Nigeria

I find out say many people here dey code abeg coding dey important to mine Bitcoin?
Coding is not needed to mine bitcoin, what you need is an ASICs hardware.

I go like know how e b wen una start una mining
Like no institute dey wey dey teach am so how una take grow una knowledge
Read this thread to understand Bitcoin mining BITCOIN MINING INTRO & RULES OF THIS SUBFORUM - READ BEFORE POSTING

freebitcoin       ▄▄▄█▀▀██▄▄▄
   ▄▄██████▄▄█  █▀▀█▄▄
  ███  █▀▀███████▄▄██▀
   ▀▀▀██▄▄█  ████▀▀  ▄██
▄███▄▄  ▀▀▀▀▀▀▀  ▄▄██████
██▀▀█████▄     ▄██▀█ ▀▀██
██▄▄███▀▀██   ███▀ ▄▄  ▀█
███████▄▄███ ███▄▄ ▀▀▄  █
██▀▀████████ █████  █▀▄██
 █▄▄████████ █████   ███
  ▀████  ███ ████▄▄███▀
     ▀▀████   ████▀▀
BITCOIN
DICE
EVENT
BETTING
WIN A LAMBO !

.
            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███████████▄▄▄▄▄
▄▄▄▄▄██████████████████████████████████▄▄▄▄
▀██████████████████████████████████████████████▄▄▄
▄▄████▄█████▄████████████████████████████▄█████▄████▄▄
▀████████▀▀▀████████████████████████████████▀▀▀██████████▄
  ▀▀▀████▄▄▄███████████████████████████████▄▄▄██████████
       ▀█████▀  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀  ▀█████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▄█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
▀█████
.
PLAY NOW
█████▄
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████▀
Cantsay
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 728
Merit: 554


Top Crypto Casino


View Profile WWW
May 08, 2023, 03:34:13 AM
Merited by Hyphen(-) (1)
 #4

I go like know how e b wen una start una mining
Like no institute dey wey dey teach am so how una take grow una knowledge

Since I dey this forum I never really notice any Nigerian when dey mine bitcoin so most of the answer you'll receive here wii just be based on what they understand and not what they have experienced, but incase you're really interested in learning the in-to-to of mining then you probably should consider following the link provided by @Amphenomenon and ask question there although it won't be just mining in Nigeria alone  but mining inn general.

Quote
I just find out say this forum dey since 2009, but why e nor popular? because me just find out this year

Most people discover about 'this forum' from a friend or someone close to them; however, only a small percentage of those who are truly interested in bitcoin find the site on their own. I'm not sure the category you fall into but I hope you get the knowledge that you seek.


Quote
Our light matter nor dey affect the mining machine?

I'm not sure how well electricity is supplied in your area, but if you're the type that receives constant electricity for more than 12 hours a day, it might not be a problem for you, but if you're the type that receives "two to four" hours light, it will be a huge hindrance for you unless you have another alternative to generate your own electricity to power your mining rig. Remember the cost of electricity also matters here.

Quote
if I wan start mining wetin go b d challenge wey I go face

Apart from electricity, the only obstacle you'll face is funds to purchase a mining machine. You should understand that you cannot mine bitcoin with any system. You've probably come across some website advertising that you can mine through their mining cloud by just paying a charge and leaving your PC connected to their server, but you can't.
To mine, you'll need to invest in some ASIC hardware.

Quote
I find out say many people here dey code abeg coding dey important to mine Bitcoin?

Don't be suprised when you find out that your claim is not totally correct as majority of people here don't really know how to coding most just know only the basic of some programming languages nothing more. And to your question, yes, you can mine without knowing how to coding.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
CryptSafe
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 728
Merit: 421



View Profile
May 08, 2023, 04:51:05 PM
 #5

una well done
Okay most of my question na about mining sha
I go like know how e b wen una start una mining
Like no institute dey wey dey teach am so how una take grow una knowledge
I just find out say this forum dey since 2009, but why e nor popular? because me just find out this year
The Bitcoin miners here una dey mine Bitcoin secretly abi government nor get issue with ahn
Our light matter nor dey affect the mining machine?
if I wan start mining wetin go b d challenge wey I go face
I find out say many people here dey code abeg coding dey important to mine Bitcoin?
Okay my question don dey too many.
As I first talk am title dey hard me run
 Thank you as una answer

OP as na new bie wey you be here, you dey free to ask questions wey dey bother you so that you go know how the life be here.

You see ehn, this platform dey on since but na only wey person dey inquisitive and ready to know naim Dem dey see am. Well from the way sef you dey Yan here I know say na so you take know here.

Unto the bitcoin mining levels, I no sure say people wey dey this platform dey mine bitcoin like that. You see ehn, gone are the days when person fit use him laptop mine bitcoin, you no fit use that lapi levels for mining again as the mining equipments and gadgets don change levels too.  For we country, I no think say government dey into this bitcoin mining matter as Dem never really talk anything about am but the only thing I hear wey government talk be say make bank no dey allow trade for Crypto currencies which also includes bitcoin.

For your mata of teaching or learning about bitcoin from schools, I no think e go dey feasible because bitcoin no get curricular for that mata of school issues. Even some teachers and lecturers are still yet to comprehend the blockchain to know better how it works.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
▄▀▀▀











▀▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
SIGN UP


▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▄











▄▄▄▀
Hyphen(-)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 725



View Profile WWW
May 08, 2023, 09:40:15 PM
 #6

Make I first welcome you to our Nija community.

I go like know how e b wen una start una mining
Like no institute dey wey dey teach am so how una take grow una knowledge
I no know how you take understand this forum oo, but no be mining be our work for here.

as you can see, the forum de educate people about Bitcoin and cryptocurrency, but some people de wey fit de mine Bitcoin who knows?

Quote
The Bitcoin miners here una dey mine Bitcoin secretly abi government nor get issue with ahn

Our light matter nor dey affect the mining machine?

if I wan start mining wetin go b d challenge wey I go face
Although our government never accepts Bitcoin, maybe na our miners de hide demself, but I want you to understand that mining na very complex something wey de expensive because even d mining machine self cost but @Amphenomenon don provide you with link wey you fit go read more about the mining and miners in Nigeria.

.
.DuelbitsSPORTS.
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
████████▄▄▄▄██▄▄▄██
███▄█▀▄▄▀███▄█████
█████████████▀▀▀██
██▀ ▀██████████████████
███▄███████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
▀█████████████████████▀
▀▀███████████████▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
OFFICIAL EUROPEAN
BETTING PARTNER OF
ASTON VILLA FC
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
10%   CASHBACK  
          100%   MULTICHARGER  
Mate2237
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 700
Merit: 580


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
May 08, 2023, 10:26:29 PM
 #7

There was a time Davidvictorson was trying to mine at the northern part of the country and he been dey ask questions how im go take start am and piple come dey give am advise. So I know sae im go fit give legit info about the Mining stuff in your locality.
Even though naija government e no accept cryptocurrency transaction in their commecial banks. And if anyone like to mine bitcoin , I believe nobody go disturb you.  The things you go like to get before the Mining process na the equipment wey you go dey use the mining business









▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
Davidvictorson
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 966
Merit: 832


Livecasino.io


View Profile
May 09, 2023, 04:11:04 AM
 #8

E get when Bitcoin mining dey easy, you fit just sit down with your laptop dey mine Bitcoin, but that time many people especially for our own part of the world no sabi wetin Bitcoin be, so i no sure say e get anybody wey dey for this our local section wey mine Bitcoin that time. As the matter be now, e dey almost impossible to mine Bitcoin for Naija, because of electricity cost and the cost of arranging a mining rig and buying the mining machines. If you dey find as you go accumulate Bitcoin, i go advive you make you just dey buy am steadily with Naira, no look that mining side.
E get pipo wey dey mine sha but those people na the big boys and girls wey their pockets deep well well and dem fit control factors like electricity or any alternative source of energy, dem get enough equipment and space to take set up and other things too. And true true, steady buying with Naira na once way to take accumulate bitcoin. Another way na if you dey do online work like freelance data analysis, Web designing, software development. The person fit come to a mutual agreement with the client say make dem pay am in bitcoin.

There was a time Davidvictorson was trying to mine at the northern part of the country and he been dey ask questions how im go take start am and piple come dey give am advise. So I know sae im go fit give legit info about the Mining stuff in your locality.
Lol  Grin, i think say you missed the point of that my topic. You need go back go read am again. I been dey yarn about the possible places wey bitcoin mining go fit make sense for we country. Unless the OP sha get the knowledge and him pocket deep wella and him dey stay for better area bitcoin mining hard am.

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
Smartvirus
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1414
Merit: 1108



View Profile
May 09, 2023, 10:57:11 PM
 #9


I no sure say we get any bitcoin miners for we naija as it stands now. This no be sure matter shah as, no be everybody way dey run bitcoin matter dey the forum but, amongst us for the Naija here, e no dey and now like this, e go hard to start mining via the plenty difficulty and complexity of the specialised machines of rigs way don be the coco for mining. In those days, with the least desktop computer, your good to go but now, e don cast.

E no dey illegal to run your mining , the matter na if you fit afford am because, the cost no be here and na plenty electricity bill na em dey for you and cooling device to ensure say, your mining rigs dey work well.

Plenty people dey run from mining because, them feel say the block reward don drop wella. Still on still, I feel say, e still get plenty better inside.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Framelover
Member
**
Offline Offline

Activity: 130
Merit: 10


View Profile
May 13, 2023, 11:19:18 PM
 #10

E get when Bitcoin mining dey easy, you fit just sit down with your laptop dey mine Bitcoin, but that time many people especially for our own part of the world no sabi wetin Bitcoin be, so i no sure say e get anybody wey dey for this our local section wey mine Bitcoin that time. As the matter be now, e dey almost impossible to mine Bitcoin for Naija, because of electricity cost and the cost of arranging a mining rig and buying the mining machines. If you dey find as you go accumulate Bitcoin, i go advive you make you just dey buy am steadily with Naira, no look that mining side.

E be true Bitcoin mining bin dey easy for d past wen d technology bin still dey new. But as e be now, e dey almost impossible to mine Bitcoin for Naija due to d high cost of electricity and d expensive equipment wey u need to buy. E go better make u no dey mine, make u just dey buy Bitcoin gradually with Naira so u fit accumulate am over time.

Currently, no member of this forum in Nigeria mine bitcoin but that doesn't mean Nigerians don't mine bitcoin.
There have been discussions about Nigerian bitcoin miners in this board, you join the discussion there :Bitcoin miners in Nigeria

Senior bros u be make waaw wella for d tori wey you give about d discussion on Nigerian Bitcoin miners. E no mean say all d pipu wey dey dis forum for Naija dey mine Bitcoin, but e good to sabi say people dey discuss am. If pesin wan mine Bitcoin e dey important make dem sabi how e dey work, and d thread wey I recommend be like good place to start. As for the question wey concern coding, e no be must for Bitcoin mining but e fit dey useful if pesin sabi coding so dem fit develop application wey use Bitcoin.
Senior bros I surrender much appreciation to u
Sharp 📌

I go like know how e b wen una start una mining
Like no institute dey wey dey teach am so how una take grow una knowledge

Since I dey this forum I never really notice any Nigerian when dey mine bitcoin so most of the answer you'll receive here wii just be based on what they understand and not what they have experienced, but incase you're really interested in learning the in-to-to of mining then you probably should consider following the link provided by @Amphenomenon and ask question there although it won't be just mining in Nigeria alone  but mining inn general

E good to sabi say we get resources wey we fit use learn about Bitcoin mining. Even though e hard for us to mine Bitcoin for Naija, sake of light and equipment cost, e still important make we get correct informate. I dey grateful for the link wey @Amphenomenon provide and I go advice anybody wey wan get more insight on this topic make e check am out. E dey always rise morale to learn from other pipu wey sabi, no matter where dem dey.


⬣⬣⬣⬣⬣⬣⬣⬣    ⬣⬣⬣⬣    ⬣⬣    ⬣     C O M B O     ⬣    ⬣⬣    ⬣⬣⬣⬣    ⬣⬣⬣⬣⬣⬣⬣⬣
A leading provider of scaling solutions for Web3 game developers
|      Twitter      |    Telegram    |     Discord     |     Medium     |      GitHub      |
SmartGold01
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 672
Merit: 726


Don't joke with my Daughter


View Profile WWW
May 14, 2023, 06:31:20 AM
 #11

Well me no fit say no person dey min bitcoin for 9ja because e dey secret as people no want attract too much eyes for them self, if we still find well we go see say e get some people wey dey mine am here but very hard for them to appear like that.
As our person don talk @Coyster take am too, e fit be another challenge wey dey mostly face we people for that side not to put much interest concerning mining since power supply dey very poor for we country. E go better say you open mind collect bitcoin small small so that you go fit get as odas get too.

.
 airbet 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 .

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

   
|.
....
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
.
 PLAY NOW 
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1526
Merit: 4833



View Profile
May 14, 2023, 07:14:13 AM
 #12

I find out say many people here dey code abeg coding dey important to mine Bitcoin?
You do not need to know about coding or programing before you can be a miner. Let me explain further:

Bitcoin miners needs miners (ASICs) and electricity. If the miner can not be a mining pool, he will need to join a mining pool.

A miner should know how to calculate the electricity he is using and if it is going to be profitable. This is more about basic mathematics and basic physics.

There are even mining calculators on some online sites or mining pool sites.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
Coyster
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2002
Merit: 1236


Cashback 15%


View Profile
May 14, 2023, 12:25:36 PM
 #13

E get pipo wey dey mine sha but those people na the big boys and girls wey their pockets deep well well and dem fit control factors like electricity or any alternative source of energy, dem get enough equipment and space to take set up and other things too.
That one dey sha, even if Naija get miners e go dey very few. Mind you that no be to get deep pockets be the koko, the main thing na to make profit from your mining investment, why you think say miners dey relocate go where electricity and other conditions dey cheaper/favorable, na because them wan make profit na, no be say dem no fit arrange mining rig for their country. So you fit dey rich for Naija, buy all the things wey you need, but based on the money you dey spend on things wey you suppose get for cheap, mining no go dey profitable for you and you go gats shut am down, another thing na competition, if you go fit generate enough hashrate to compete with other miners, the best thing in such situation na to join an extant big mining pool sha, and earn based on the hashrate wey your individual miner dey contribute, e no easy oh.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 673



View Profile WWW
May 14, 2023, 09:49:47 PM
 #14

I no sure say we get any bitcoin miners for we naija as it stands now. This no be sure matter shah as, no be everybody way dey run bitcoin matter dey the forum but, amongst us for the Naija here, e no dey and now like this, e go hard to start mining via the plenty difficulty and complexity of the specialised machines of rigs way don be the coco for mining. In those days, with the least desktop computer, your good to go but now, e don cast.

I wish say na the good old days be now, bitcoin miners for don plenty for Naija people wey dey here because we wey dey the forum know the benefits wey come with mining bitcoin. But as we no get join early to start mining, we go still follow trade bitcoin with others because even for there e get a lot of benefits too.

Quote
Plenty people dey run from mining because, them feel say the block reward don drop wella. Still on still, I feel say, e still get plenty better inside.

Even if block reward don drop now, the amount wey bitcoin dey hold now suppose encourage person to still run mining, if the money dey enough to fit run am.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
..........UNLEASH..........
THE ULTIMATE
GAMING EXPERIENCE
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
/// PLAY FOR  FREE  ///
WIN FOR REAL
..PLAY NOW..
SatoPrincess
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 966
Merit: 703



View Profile
May 15, 2023, 12:00:27 AM
 #15

I never notice any of us dey really shook head for mining discussion for forum. Bitcoin mining na one area way we dey slack for the crypto space, I know say the power situation for Nigeria no favour miners because nepa no be people way you fit rely on. Miners go need run their whole operation on alternative source of power like generators and solar.

███▄▀██▄▄
░░▄████▄▀████ ▄▄▄
░░████▄▄▄▄░░█▀▀
███ ██████▄▄▀█▌
░▄░░███▀████
░▐█░░███░██▄▄
░░▄▀░████▄▄▄▀█
░█░▄███▀████ ▐█
▀▄▄███▀▄██▄
░░▄██▌░░██▀
░▐█▀████ ▀██
░░█▌██████ ▀▀██▄
░░▀███
▄▄██▀▄███
▄▄▄████▀▄████▄░░
▀▀█░░▄▄▄▄████░░
▐█▀▄▄█████████
████▀███░░▄░
▄▄██░███░░█▌░
█▀▄▄▄████░▀▄░░
█▌████▀███▄░█░
▄██▄▀███▄▄▀
▀██░░▐██▄░░
██▀████▀█▌░
▄██▀▀██████▐█░░
███▀░░
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!