Bitcoin Forum
May 02, 2024, 10:52:19 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Abeg, no be only we bad pass  (Read 135 times)
CryptoHeadlineNews (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 952
Merit: 677



View Profile WWW
May 27, 2023, 06:43:54 PM
Merited by EarnOnVictor (1)
 #1

Greeting to you all my brothers & sisters from another mother. Omo, eh get wetin I just see now for the forum wey just capture my attention & need for me to write this article right now, bcos while doing my  normal activity for forum, I happened to come across one Turkish board wey just brow my mind, and wetin I see na how the Turkish board dey carry help their active forum members grow by giving merits to people wey just dey come up on a very low key wey nobody dey hear about am, wey the least post there get not less than 10merits, wey if na we Nigerians now, one Judas for don go cast am by creating a thread at either "Mata" or "Bitcoin Discussion".

However, I know say we dey try wella for this our board, and I know say our senior men dey carry us along wella, but one thing I go like to talk be say, abeg make we no cast ourselves for this forum, because if you think say we bad, I bet you there are many other boards for this forum wey we no dey even do things up to 10% reach them, but yet they decided to keep theirs on the low key. Because one thing wey make me write this post as I see that thread be say if to say you dey put hear for radio, you suppose don hear say U.K govt don ban our Naija students from bringing their pple over during their studies just bcos one of our own go cast the update say many of our students wey dey go U.K no be bcos of the certificate oh, but na to get permanent work permit, and schooling is the most easiest way. And eh no make sense as such no for happen only if we been dey do our things on low key & not casting our updates anyhow on social media.


Moreover, I know say "Igebot" dey try, "Cryptoprenuerbrainboss" dey try & same as "Charles Tim" dey try for this our local board with the recent monthly challenge wey top posters of the month below 1000merits are awarded merits so as to help us grow in our own little way as a new fresh board.

So how is a link to the thread given below:
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5156376.msg62145388#msg62145388

And how I was able to understand the thread was that I was able to use Google translator to carry translate the thread from Turkish to English


Turkish Version

Quote
Öncelikle şunu belirtmeliyim by rallier ve teramit'in açtıkları Merit başlıklarının Türk forumuna önemli bir momentum kazandırdığını düşünüyorum ve bugüne kadar foruma katkısı olup halen aktif olan arkadaşlarımıza ekstra bir motivasyon sağlamak için 3. Bağımsız Merit Başlığı'nı da ben açıyorum.

Burada kendinize veya başkalarına ait değerli bulduğunuz postlar'ı paylaşabilirsiniz, her hafta merit vermeye çalışacağım arkadaşlar.

Özellikle multi oyunlarına girmeyen ve bağımsız hareket eden, forumda özgün yazılarla değer yaratan üyeleri davet ediyorum.

Forumda halihazırda aktif olan fakat uzun zamandır merit alamadıklarını düşünen arkadaşlar da varsa eski yeni gözetimi yapmadan onlar da mesajlarını burada paylaşabilirler.

Türkçe bölümünde global forumdaki bazı tartışmaların da üzerine çıkan çok değerli yazarlar görüyorum, onları biraz motive ve teşvik edebilirsek kendi adıma çok memnun olurum.


English Version

Quote
First of all, I must state that I think that the Merit threads opened by by rallier and teramit have brought a significant momentum to the Turkish forum, and I am also opening the 3rd Independent Merit Thread to provide extra motivation to our friends who have contributed to the forum and are still active.

Here you can share the posts you find valuable for yourself or others, I will try to give merit every week, my friends.

In particular, I invite members who do not participate in multi games and act independently and create value with original articles in the forum.

If there are friends who are already active in the forum but think that they have not been merited for a long time, they can also share their messages here without the old new supervision.

In the Turkish section, I see very valuable writers who go beyond some discussions in the global forum, I would be very pleased if we could motivate and encourage them a little.


SUMMARY
So in summary, the main reason for this thread be say in whatever we try to do here for this board, abeg make person no cast am, as no be only we Nigerians bad pass, there are other local boards wey worst pass us, but only just that they decide to put theirs on a low key. So abeg make we try be like them, & may God bless us all as we continue to dey work for the betterment and growth of Bitcoin and the forum. Amen

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

  
6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
"In a nutshell, the network works like a distributed timestamp server, stamping the first transaction to spend a coin. It takes advantage of the nature of information being easy to spread but hard to stifle." -- Satoshi
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714647139
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714647139

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714647139
Reply with quote  #2

1714647139
Report to moderator
Zaguru12
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 686
Merit: 866



View Profile
May 27, 2023, 07:26:44 PM
 #2

One thing wey dey common with Nigerians and no be today be we Dey belittle ourselves or rather cheapen ourselves in face of other people just for cheap popularity and the rest.

My observation for this thing wey you bring now be say we selves fit run am but the major stumbling block go be lack of smerits. If you observe wella most of those people wey dem merit for that board na top people do give them merit. People like Ratimov and DdmrDdmr always Dey share merit there because na merit source dem be. How many merit source wey get here and if you check their allocation self small. Although apart from that most members here no like they give out merits here probably because of low quality posts.


.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Kelward
Full Member
***
Online Online

Activity: 392
Merit: 232


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
May 27, 2023, 08:34:27 PM
 #3

Na rat wey de for inside house na im de Tell the one for outside wetin de happen for the house. So if  people cooperate with one mind, nothing too dey difficult to achieve. Just like where I make post yesterday for here wey the OP dey talk say we need to dey careful about the way wey we de take tarnish our naija image for the general forum. Me I support anything wey go make we Nigerian members for bitcointalk to dey progress well well. I salute all our senior members for una efforts.

SatoPrincess
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 980
Merit: 703



View Profile
May 27, 2023, 08:58:54 PM
 #4

That guy way talk that thing for uk no try at all, I feel say he do am to trend cos people now dey talk and do controversial things nowadays just to catch fame. I no get joy for wetin e talk but no be because of them give us that ban sha the guy words no get weight for international policies at all, the government don dey plan am since before. Sha the other matter you raise dy one kind you for no bring am up at all cos e fit cause problem later.

███▄▀██▄▄
░░▄████▄▀████ ▄▄▄
░░████▄▄▄▄░░█▀▀
███ ██████▄▄▀█▌
░▄░░███▀████
░▐█░░███░██▄▄
░░▄▀░████▄▄▄▀█
░█░▄███▀████ ▐█
▀▄▄███▀▄██▄
░░▄██▌░░██▀
░▐█▀████ ▀██
░░█▌██████ ▀▀██▄
░░▀███
▄▄██▀▄███
▄▄▄████▀▄████▄░░
▀▀█░░▄▄▄▄████░░
▐█▀▄▄█████████
████▀███░░▄░
▄▄██░███░░█▌░
█▀▄▄▄████░▀▄░░
█▌████▀███▄░█░
▄██▄▀███▄▄▀
▀██░░▐██▄░░
██▀████▀█▌░
▄██▀▀██████▐█░░
███▀░░
EarnOnVictor
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 672
Merit: 602


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
May 28, 2023, 07:29:02 AM
 #5

Wetin u talk gud, we suppose dey keep our house affair internal but make we self no follow dem do bad tin so far we no say e no good. D issue make dem dey circulate merits as e be 4 Turkish board no bad but e just dey childish and foolish bcos dem too dey do am. If e bad tru tru, dem 4 don do dem shege. I no believe say any senior member dey dis forum wey no know wetin dey sup 4 dat board, even me wey dey mind my biz most time sabi. No be only dat, about 5 more boards dey do am, no be secret mata.

Dis dey vex some campaign managers, merit sources and normal members wey sabi and u go hardly see many of dem getting merit from other people because of dis. So, e dey back fire too.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Cantsay
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 554


Top Crypto Casino


View Profile WWW
May 28, 2023, 08:09:38 AM
 #6

Not only Turkish board but also in Pakistani, I have seen users that have ranked up to Full member or even more just because of the amount of merit the received from their local boards.
And as for one of us going to Meta or Other section of the forum to post about it, that won't be an issue as it is not something Illegal or against the rule so they will only just end up fooling themselves there. Aside from that if you take a good look at those boards mentioned their language is impossible to understand without the use of a translator so that gives them more privacy but in the case of Nigeria board our pigdin is not that difficult to be understood by someone who knows how to talk english and msot times we make our post in english. I have seen a non-Nigerian merit a post here in the nigeria board more than once.

Another reason we can't have somthing like that is due to the lack of merit source; to be sincere I don't fancy the idea of creating a thread for your psot to be assessed if a merit source (assuming we had one) comes accross one of your post and find it constructive he could just go through your post history and merit all those he deems merit worthy, because if a thread is created for post assessing you and I know that they will be so much abus in that thread as some users might be tempted to create an Alt account to become active here in the local board for easy growth.

BTW, @CryptopreneurBrainboss I think it's time you reconsider applying to be a merit source because back then when you applied Nigeria section was just a thread but now it's a board so there is a high chance of Theymos accepting your application.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Mate2237
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 714
Merit: 580


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
May 28, 2023, 12:00:27 PM
 #7

Omo I won know something here. Ratimov and DdmrDdmr are from Turkish? Me I never know before if na gesi bi that then dey get luck Wella. Op but you have to understand say, we no get merit source, di allocation we dem dey give Brainboss na very small amount we no reach two pesen sef. You know say Merit Source dey give 50 Merits to one person for one Month and those mega Merit Sources dey give some times like dat 2 10 users if they want but dem dey split am too. So we need Merits Sources in the board as well. Though weti u tok gud but we have to reason from other angle too.









▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Online Online

Activity: 2254
Merit: 4150


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
May 28, 2023, 12:29:46 PM
 #8

Moreover, I know say "Igebot" dey try, "Cryptoprenuerbrainboss" dey try & same as "Charles Tim" dey try for this our local board with the recent monthly challenge wey top posters of the month below 1000merits are awarded merits so as to help us grow in our own little way as a new fresh board.

Just to clear everybody because I no understand wetin you write here but neither Charles or Igebotz dey give monthly reward and you can't hold it against them because they're not merit source and the merit wey dem dey get dem get other boards wey dem dey very active on and dey merits users as dem dey see worthy posts. Also the monthly review isn't recent, it has been there from the very beginning and even start self from the hangout thread as if you go back there you go see me meriting posts especially started topics.

Monthly reward na just 10 but I dey send more than 30+ merits monthly for this boards although of recent e dun dey reduced shall as I no dey evey active for here but whenever I receive I dey throw am here especially for started threads. Now make we ask ourselves, all the merits wey we dey receive wetin we dey use the smerits do because I see Nigerian hot everywhere in regards to receiving merit yet the board they empty, leave topics but as you dey reply your brothers for here see say wetin him write good, YOU DEY MERIT AM? NO (and this goes to everyone)

BTW, @CryptopreneurBrainboss I think it's time you reconsider applying to be a merit source because back then when you applied Nigeria section was just a thread but now it's a board so there is a high chance of Theymos accepting your application.

I was a merit source since 2019 for the altcoins section (although I no dey active dat side again). No use our board compare with those boards oh we can't have there type of merits source for now because na dem start forum besides anybody can find 10 worth posts from this board and drop an application to be a merit source specific for the local board. I dun write theymos tired even the day wey him give us this board I drop am message say my source merit no fit do this board make him increase am like others own but him say and I quote "I'm not looking to increase the merit in circulation on the forum".

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Cantsay
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 554


Top Crypto Casino


View Profile WWW
May 28, 2023, 02:35:07 PM
 #9

~~~

I was a merit source since 2019 for the altcoins section (although I no dey active dat side again). No use our board compare with those boards oh we can't have there type of merits source for now because na dem start forum besides anybody can find 10 worth posts from this board and drop an application to be a merit source specific for the local board. I dun write theymos tired even the day wey him give us this board I drop am message say my source merit no fit do this board make him increase am like others own but him say and I quote "I'm not looking to increase the merit in circulation on the forum".

It never crossed my mind to check your profile with Bpip.org to see if you're a merit source or not depending on the amount of merit you have sent to other users.
The reason the reason why I just came to the conclusion that you were not a merit source was because of that thread I post above, at the end of the thread I was expecting some congratulatory comments there and since there were none I just copied the link thinking the application was still pending, which was a mistake on my path.


█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Stable090
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 420



View Profile WWW
May 28, 2023, 07:46:59 PM
 #10

I swear na better talk u carry come, make we dey try help each other, all of wey here wan rank up, even if na one of two merits we dey give each other e no bad, if I dey right like say na only one merit source we get for dis local board, and like say d merit wey dem dey give am no too plenty like that, but we wey dey we fit dey help each other, other local board dey do am and dey no dey cast am so we self fit do am, we just need to co-operate.

SUMMARY
So in summary, the main reason for this thread be say in whatever we try to do here for this board, abeg make person no cast am, as no be only we Nigerians bad pass, there are other local boards wey worst pass us, but only just that they decide to put theirs on a low key. So abeg make we try be like them, & may God bless us all as we continue to dey work for the betterment and growth of Bitcoin and the forum. Amen
Abeg anything wey dey happen here make we allow an end for here, those guys no sabi pigin so anything wey dey happen dey no go really sabi am. But no dey surprise say if we talk something for here another person go rewrite am go drop am for main boards just because of one or two merits, you go spoil things for us, you fit see person wey go even report say we dey give merits anyhow for local board, Abeg make we no dey put ourselves for those oyinbo eye, some of them even bad pass us but dem dey hide, na we wey dey make our own open dem go dey always enter well.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
Agbe
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 882
Merit: 1252


View Profile
May 28, 2023, 08:35:22 PM
 #11

No be bad tok bi dis. But di only thing be say we need Merits Sources in we local board. Di load e too big for one person. And all those piple wey dey create threads dey tok things wey no dey even happen, stop am. Una dey disgrace dis board well well.

YOU DEY MERIT AM? NO (and this goes to everyone)
Bossman di konkon mata bi sey everi bodi dei nack dia Merits dey go dia mam accounts. So dem no dey give pesn like dat. Nai make Merit no dey 2 flow 4 here.
SatoPrincess
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 980
Merit: 703



View Profile
May 28, 2023, 09:37:28 PM
 #12

Personally I feel say e don reach time for us to end all this merit talk because e no dey help anybody cos na talk dey bring talk, before bad belle go come enter. You cannot force anyone or use emotional blackmail to make people send you merits, I believe say nobody get merit blacklist for here and if merit no dey flow for the board, we already know the reason why, we no need to make topic about am.

███▄▀██▄▄
░░▄████▄▀████ ▄▄▄
░░████▄▄▄▄░░█▀▀
███ ██████▄▄▀█▌
░▄░░███▀████
░▐█░░███░██▄▄
░░▄▀░████▄▄▄▀█
░█░▄███▀████ ▐█
▀▄▄███▀▄██▄
░░▄██▌░░██▀
░▐█▀████ ▀██
░░█▌██████ ▀▀██▄
░░▀███
▄▄██▀▄███
▄▄▄████▀▄████▄░░
▀▀█░░▄▄▄▄████░░
▐█▀▄▄█████████
████▀███░░▄░
▄▄██░███░░█▌░
█▀▄▄▄████░▀▄░░
█▌████▀███▄░█░
▄██▄▀███▄▄▀
▀██░░▐██▄░░
██▀████▀█▌░
▄██▀▀██████▐█░░
███▀░░
Hyphen(-)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 725



View Profile WWW
May 28, 2023, 10:03:28 PM
 #13

Personally I feel say e don reach time for us to end all this merit talk because e no dey help anybody cos na talk dey bring talk, before bad belle go come enter. You cannot force anyone or use emotional blackmail to make people send you merits, I believe say nobody get merit blacklist for here and if merit no dey flow for the board, we already know the reason why, we no need to make topic about am.
Na wetting me self they think, because we no fit compare our self to those boards because we never tey wey we get our own board, I think the best thing na to forget this matter and focus on something entirely different that will bring success to the forum and the local board.

Although wetting OP talk na true but change begins with me and you, as @CryptopreneurBrainboss talk am, na so e be; now some of us get smerit but to give them fellow colleagues they hard them meanwhile na person give you too, so to make this board active and supportive as we they think am, we need we need to start supporting ourselves as OP don mention am already.

.
.DuelbitsSPORTS.
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
████████▄▄▄▄██▄▄▄██
███▄█▀▄▄▀███▄█████
█████████████▀▀▀██
██▀ ▀██████████████████
███▄███████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
▀█████████████████████▀
▀▀███████████████▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
OFFICIAL EUROPEAN
BETTING PARTNER OF
ASTON VILLA FC
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
10%   CASHBACK  
          100%   MULTICHARGER  
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 616
Merit: 509


Top Crypto Casino


View Profile WWW
May 28, 2023, 10:33:07 PM
 #14

I greet the house first of all. Well from ma own perspective the way I see this matter be say merits dey good oo and no doubt we need am for the forum to grow which I can see clearly it everyone goals. But the mata about not about merits source not being in the local board sef no be big problem because if come to look at our post quality na only few of us wey don learn nai dey strive well and again the mata still be all our faults because since wen we  get this board e dey hard to see us wey be naija people merit good posts from our mate here even if we know say the post quality tight and if we no start to learn how to do e go no help us because na still  us be the Nigerian people wey suppose give ourselves some reps for the forum.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Agbe
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 882
Merit: 1252


View Profile
May 28, 2023, 11:33:15 PM
 #15

Personally I feel say e don reach time for us to end all this merit talk because e no dey help anybody cos na talk dey bring talk, before bad belle go come enter. You cannot force anyone or use emotional blackmail to make people send you merits, I believe say nobody get merit blacklist for here and if merit no dey flow for the board, we already know the reason why, we no need to make topic about am.
princess you have said it all. If you look at first comment to avoid some piple wey dey do and tok any way , I come dey yan with anoda egberi sefe. Dis mata we Don tok am for plenty time in dis place sef. If anyone get Merit give to di needy here in di local board. Di way I dey see things here dis kind mata dem go Casablanca di whole unit and any peswn head wey do bullet go touch go collect. Make una leave all dis tok dem oo. Ehn. Merits go come but make we dey do out best to create quality threads for we board.
Sexylizzy2813
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 418



View Profile
May 29, 2023, 07:41:34 AM
 #16

Una don talk finish so person wey cook this food wey all of una dy talk fit carry him hand take scatter this matta like this, abeg.
Me I get wetin dy pepper me here but them say no matter how Jesus disciples plenty reach even holy pass, one Judas must dey and we get am here.
We too get amibo piple here, how we wan do things as one?
e for good make we point person wey get busy body here but na to start fire wey we wan off, make I see how una wey be my seniors go address this matta. Mr BRAINBOSS, Madam SATOPRINCESS & Oga IGEBOTZ and other piple wey get the agbakara for here, una talk well. But I go advise make somebody scatta this matta as Sato mama talk, I no dy comfortable with this thread... Eyes dy everywhere.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Marykeller
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1064
Merit: 501



View Profile WWW
May 29, 2023, 10:50:13 AM
 #17

OP you just talk as em be sha but wetin we need to understand sae we Nigerians d do well in everything wey we engage ourselves into even when the odds are not in our favor, we go still find ways to develop a passion for it and also create an impact by making our presence be felt by giving it our best shot with our not given up spirit wey we get for body.

Na true be sae brother need brother to succeed in life, na also the same brother go fit bring em downfall for life. Inasmuch to that na unity we go take grow for the forum and that unity wey don d help us strife for the forum ever since. Na gradually we go get our own merit source and everything go bam more.

For now, we go fit kukuma d help one another if the need arise or better still encourage ourselves by telling one another wetin we need to do or avoid for the forum. As we all dey for here, we are one despite our religion. Together we go soar high and keep creating benchmarks for others to set in

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
CryptoHeadlineNews (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 952
Merit: 677



View Profile WWW
May 29, 2023, 01:03:31 PM
 #18

I go like thank all of una wey don throw light on this matter in one way or the other, bcos truly I no come here to cause confusion, but rather here to provide a solution where it could help us grow, stay safe and get to enjoy the local board & the forum at large, because firstly, I observed say a whole lot of things have been talked about both negative & positive ever since I drop this update. But abeg make una no forget that the main reason why this thread was created was to focus on "How not to use use our hand cast ourselves for the forum in whatever we find ourselves doing", which I don't think is ever a bad thing to tell my brothers & sisters in the house, or abi na bad thing I do?

But however, I noticed that a whole lot of things have been said, reviews and suggestions which I think will actually be of help to the local board such as;

Now make we ask ourselves, all the merits wey we dey receive wetin we dey use the smerits do because I see Nigerian hot everywhere in regards to receiving merit yet the board they empty, leave topics but as you dey reply your brothers for here see say wetin him write good, YOU DEY MERIT AM? NO (and this goes to everyone)
And wetin "Brainboss" just yan for hear na better talk wey we all suppose reflect on am, bcos true true u no need to be a merit source to sama like 1 or 2 merit to any post wey you see say eh dey worthy, because however, there is no place like home, and the only home wey we get for here na this small board, wey if only we all fit dey act like that I bet you we go all enjoy this small board wey they same us like this. And na wetin begins with me and you.


besides anybody can find 10 worth posts from this board and drop an application to be a merit source specific for the local board. I dun write theymos tired even the day wey him give us this board I drop am message say my source merit no fit do this board make him increase am like others own but him say and I quote "I'm not looking to increase the merit in circulation on the forum".
And this statement given above goes straight to the senior men wey dey for this board and dey interested in being a "merit source" to feel free apply for am, as eh go really make sense if we get like 1 or 2 of them for this local board.

So lastly, my desire na to see us all grow wella for the forum, and as such, I go lock this thread, so as to avoid any further talk wey fit cause any wahala. Thank you

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

  
6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!