Bitcoin Forum
November 09, 2024, 03:31:03 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 28.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: A better Nigeria  (Read 523 times)
Sexylizzy2813
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 742
Merit: 454

View Profile
July 20, 2024, 06:21:28 PM
 #21

I think the newly elected government go better pass the previous one and president tinibu go help improve our economy, education and technology just like e been do to lagos state when em be governor.
 Judging from how em done take dey open borders and a lot of promises wey em done make, eh even talk say eh carry the youths for mind and most of the people eh go give appointments na youth.
Wetin una think about this talk?

I just dey see this one, OP I hope say your eyes don clear for this matter about your wonderful presido. True true him say him go carry the youth for mind and you for asking am if na in a good way of bad way, now where the citizens dey? Enjoyment line abi nah hardship line? The way I see this your own talk e be like you support this man to enter sit but I believe say now you don dey regret everything you talk, comon to approve minimum wage e take am too long before him finally do am but to say make we use the old national anthem as the new one e no take am a day to approve am, now tell me how this one wan take help you as a youth of this nation?  For that border abeg I no sure say e happen or go even happen anytime soon.

██
██
██████
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 
████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Chilwell
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 507

The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID

View Profile WWW
July 22, 2024, 04:14:25 PM
 #22

I think the newly elected government go better pass the previous one and president tinibu go help improve our economy, education and technology just like e been do to lagos state when em be governor.
 Judging from how em done take dey open borders and a lot of promises wey em done make, eh even talk say eh carry the youths for mind and most of the people eh go give appointments na youth.
Wetin una think about this talk?
OP I no even no wetin I go take again as all what you talk dey go opposite now, e dey be like say make the government wey go make e come back but sha e no go happen again, things just dey upside down, before I been dey think say e dey early to judge this government but e be like say up to now they never no were to fix things wey we dey need for Nigeria, I love this government wen dey dey come because say I don't see wetin dey don do for their state when dey be governor, although e no easy to control Nigeria, this government wan make us believe the people wey dey talk say no be Tinubu built Lagos because if na him e for don do one or two things we go improve our lives but him dey worse things for us, be like say dey dey call for revolution make e take place.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
||.
|
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Dzwaafu11
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 700
Merit: 353

View Profile WWW
July 23, 2024, 06:33:31 PM
 #23

I don’t know if I am the only person who will say this, but I think the government is still yet to bring about any positive change for the citizens of this country because since they got to this office, things are getting worse. Seriously, life has been hard for the people, and none of them is talking, only a few. However, it is not that they don’t know how to overcome all this hardship, but I think they are the majority of people who don’t want the progress of the administration.

Only a few people are looking for ways to make things go well for the citizens, and that is why people are suffering. I hope they will make the necessary changes in the country before the year ends; if not, they are still yet to do better things seriously. 

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|||
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Princess Leah
Member
**
Offline Offline

Activity: 196
Merit: 62

View Profile
July 25, 2024, 10:41:41 AM
 #24

Is like you no dey live for this Nigeria over how many presidents done dey talk like this, my brother you better go research well for back years and listening to waiting them dey always dey talk abeg. Because nothing we won think for this one mostly when e comes to the government issues, just forget about who enter and waiting the person go do.
The thing be say, many APC supporters been dey get hope say this current government go better, with the mindset say Tinibu the so called Jagaban of lagos follow develop the state ( so i hear) and with the way him help bring development for the state em go also extend same strategy to ensure say Nigeria go better but ThankGod say their eyes done dey clear.

 With the way things dey go, I no even sure say this present government even get better plans for Nigeria, because since them come na so so problem from hike in foodstuffs to petroleum even to exchange rate,  all the people wey been they support the government during the election, I hope say them they alright lol cause eh go reach everybody.

 Anybody wey believe Nigeria politicians they take better risk cause since after the Yaradua led government Nigerian government seized to be the same, they done currently corrupt the whole sector and the APC led government come even make everything worst, with fake promises and more lies coupled with the fact wey be say na looters full their party.
Uhwuchukwu53
Member
**
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 44

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest

View Profile
July 25, 2024, 05:03:45 PM
 #25

Op your analysis for this current government seen is believing there no much to argue because the current situation is showcasing that it's worse than what you analyze, just as our man brain has said that say now big talk for politics big this and no so it be, one thing we must nit forget in hurry about this government be say all of them way they say buhari spoiled or no do well is the same people same party, my people always said that good food is already judge by it nature for this government to the claim say na their turn don't expect anything good because it's assume that those that was before them has taken their share so them are to take their own too no good thing is expected from this government that will be better than the previous even if they stayed eight years every is clear and one don't need prophet.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
Juicyhome
Member
**
Offline Offline

Activity: 154
Merit: 32

View Profile
July 29, 2024, 03:57:14 PM
Merited by Igebotz (3)
 #26

Is like you no dey live for this Nigeria over how many presidents done dey talk like this, my brother you better go research well for back years and listening to waiting them dey always dey talk abeg. Because nothing we won think for this one mostly when e comes to the government issues, just forget about who enter and waiting the person go do.
The thing be say, many APC supporters been dey get hope say this current government go better, with the mindset say Tinibu the so called Jagaban of lagos follow develop the state ( so i hear) and with the way him help bring development for the state em go also extend same strategy to ensure say Nigeria go better but ThankGod say their eyes done dey clear.

 With the way things dey go, I no even sure say this present government even get better plans for Nigeria, because since them come na so so problem from hike in foodstuffs to petroleum even to exchange rate,  all the people wey been they support the government during the election, I hope say them they alright lol cause eh go reach everybody.

 Anybody wey believe Nigeria politicians they take better risk cause since after the Yaradua led government Nigerian government seized to be the same, they done currently corrupt the whole sector and the APC led government come even make everything worst, with fake promises and more lies coupled with the fact wey be say na looters full their party.
At this stage make nobody  they talk party here, Apc or pdp na people they inside the party, people wey bin dey Pdp Don join Apc, and Apc don join Pdp. Na just bad leaders we get for this country not party, pdp rule from the foundation of democracy,  then suppose do many things to set the country to  move  forward for years to come. But they failed too. They were sharing the money couple with corrupt elections. But that's bygone what's the way forward,  Tinubu is the worst to me, I supported him but he dey be like say him no sabi anything. Him just they collect money they share with his friends,  the money from the subsidy since his inception can't be account for. No progress, no plan it's really bad and unfortunately situation we dey.

But this country go only better if only we participate in the election and vote in good people regardless of the party.  They're good people and bad people in party. We have to  be wise when we cast our vote next time.
Iamgoat
Member
**
Offline Offline

Activity: 87
Merit: 29

View Profile
August 03, 2024, 06:27:02 AM
Merited by Egii Nna (1)
 #27

Having said that, na better new Nigeria wey everyone d pray for. We Nigerians are tired of the hardship wey the politicians don cause us. No be every new government wey we go d experience another level of sufferness. Make things better for the country kwalu. Em no go be bad thing if it does for a whole tenure.

I wan cry like dis bcos of how things don turn to for Naija barely some months after 1 year in office. I like d kind optimism whey u for put for dis ur reply to hope Naija with d best but just having to hope Naija with d best is not just enough since d responsibility dhey on di shoulder of our own leaders particularly our president. Dis country no go fit better if them no go lead by example and begin with cutting di cost of governance. Di cost of governance in Naija lonnngg o and yet masses dem dhey suffer on top di economy when our leaders siddon for house dhey eat. Imagine whetin our senate president yarn on top Nigerians protesting for their rights. Him talk say make dhem protesters dhey protest, him go dhey house dhey eat.

Quote
Only Tinubu few days in office, petroleum product don hike throughout the federation because of the removal of fuel subsidy without any solutions put in place before that.

I have done my mathematics and it revealed to me about 400% inflation in the fuel pump price over this one year in office o. As president Tinubu resume office in 2023, fuel been they around 200 naira per litre. Today, fuel be like 1,000 naira per litre in some places. How people Wan take survive for this economy and how do we achieve a better Nigeria we all wished. No matter how you Wan talk the matter, Tinubu was made the president of Nigeria today because the larger population had hopes in him making him to have emerged as the president. So he should focus on doing the right thing and not disappointing the average Nigerians with this hardships.
Spaceman1000$
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 700
Merit: 270

View Profile
August 03, 2024, 11:11:50 AM
Merited by CryptopreneurBrainboss (2)
 #28

I think the newly elected government go better pass the previous one and president tinibu go help improve our economy, education and technology just like e been do to lagos state when em be governor.
 Judging from how em done take dey open borders and a lot of promises wey em done make, eh even talk say eh carry the youths for mind and most of the people eh go give appointments na youth.
Wetin una think about this talk?
Lol just going through this post and I'm just laughing. Today we are protesting about bad governance. This goes to tell us that, we shouldn't allow politicians to use gimmicks on us, from all indicators it's now obvious that, the president just wanted to fulfil his life long ambition of occupying the number sit 🪑 in the country, which is the presidency. The other thing concerning governance and betterment of the lifes of Nigerians is just secondary. As we speak now, Nigerians have been protesting for 3 days now because of hardship in the land, for the past one year since this administration came onboard, we've been going from bad to worse situations.

The only thing that will salvage us now, is electoral reform, where the INEC will be mandated by the constitution to transmit electoral results electronically, that way we can begin to choose leaders that will stand for the interest of the people, but for now we can only make do with the worst of us occupying government positions.

██
██
██████
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 
████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
uche6215
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 121

View Profile
October 01, 2024, 08:55:43 PM
 #29

Those are lip service and political talks that he is trying to do, because the truth of the matter is that he is playing politics and the earlier we realize that the better for us as a country because don't use Lagos state as an example because when Tinibu was the governor of Lagos state he was much younger had better ideas
Jegileman
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 250

View Profile
October 01, 2024, 09:28:26 PM
 #30

I think the newly elected government go better pass the previous one and president tinibu go help improve our economy, education and technology just like e been do to lagos state when em be governor.
 Judging from how em done take dey open borders and a lot of promises wey em done make, eh even talk say eh carry the youths for mind and most of the people eh go give appointments na youth.
Wetin una think about this talk?

Wetin you sef think about this question wey you asked two days after them swear am in. E don pass more than one year now wey him become the president of the country, and by now you sef suppose don see the shege wey we dey face for the country as a result of him policies wey they harsh. Lagos no be Nigeria and as e do am for Lagos wey be small place, e fit no fit get am easy while doing same for Nigeria. For Naija wey we dey now, things don turn upside down and for you to have believed in him initially no bad because of the promises he made, but now e no easy again. He should put the happiness of the masses that voted for him first, e go better pass wetin we dey face now.

██
██
██████
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 
████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Cmanayuba
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 14
Merit: 0

View Profile
October 01, 2024, 09:40:20 PM
 #31

Talking about the newly elected government doing better than the pass government you're right about that. But my only problem be say what are they doing to lessen the high cost of living/ hardship we facing in the country.. despite fulfilling some of the things he promised, the country keeps getting tough day after day
Abbatty
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 400
Merit: 164

View Profile
October 06, 2024, 06:10:12 AM
 #32

I think the newly elected government go better pass the previous one and president tinibu go help improve our economy, education and technology just like e been do to lagos state when em be governor.
 Judging from how em done take dey open borders and a lot of promises wey em done make, eh even talk say eh carry the youths for mind and most of the people eh go give appointments na youth.
Wetin una think about this talk?
E don tey wey i visit this thread because I no be politics kind of person but OP as I see this your topic laff don choke me like this. Ever since dem born I never see Nigerian government wey bad the way this one bad, the hardship, increase in tax with nothing to show for it, rise of commodities in the market, increase rate in unemployment, increase rate in dollar, high cost of standard of living and so many more, I Don stay Lagos for years and I can tell you that over 70% of Legocians no want make tinibu win the election because we Sabi the kind person wey him be, person wey they take so much from the poor. As e be like this I no de expect anything from this government, I just de wait make him four years complete so we go try vote another person but as for this government I Don give up already.

Miles2006
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 262

View Profile
October 06, 2024, 10:38:08 PM
 #33

I think the newly elected government go better pass the previous one and president tinibu go help improve our economy, education and technology just like e been do to lagos state when em be governor.
 Judging from how em done take dey open borders and a lot of promises wey em done make, eh even talk say eh carry the youths for mind and most of the people eh go give appointments na youth.
Wetin una think about this talk?
Hmm, this post no be today sha so I go assume say na misconception. People no really vote for tinubu na the guy force himself from Nigeria election system, I say make I start from election process because those he words na absolutely fake words Abi no be same presido promise crypto enthusiast free space to practice a healthy investment or trade only to see the outcome na shege. With the way things are going we should not just drag tinubu but everyone including those hiding under an influence to implement the price of fuel, goods etc everyday. Nigeria no get any right leader and I will be happy if we can experience a true leader aside the previous candidates, I view one post around 2013 for X wey person dey complain the price of fuel for 98 naira I was like na hell we dey so for 2024 lol.

██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████▄░░▄███▄▀
██████▀▄▄█▄▄██
███████
█████▄▄▀
█████████████████▄▀
████▄███████████▀
██████████████
░▄▀▄▄▄▄░▄▄▄▄▄░▄▀▄
██░█▀▄██▀█▀▄█▀▄█
▀███▄▄▄▄▄███▀
██▀▀▀████▄▄█▀▀▀
█████▀▄▀▀██▄▀
██████▄▀▀▀▀▄█
███████▀░▀░▀█
███████████████████████████████████████████████████████
Tilt.com
███████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
   
VIP Casino & Sportsbook
◄    
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
███████████████████████████████████████████
DEPOSIT
BONUS

███████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
  █████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
  █████
 
JOIN NOW
█████  
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████  
uche6215
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 121

View Profile
October 17, 2024, 08:42:37 PM
 #34

I  don't think a better Nigeria is near us because the parameters used in measuring a good Nigeria is still very far from us. Inflation is at it highest and the common man is at the mercy of God.
I don't see Tinibu translating what he did in Lagos to Nigeria as a whole because each time we talk about Lagos we tend to forget that Lagos was once the capital of Nigeria so even a baby can rule Lagos and things will begins to work because there's a template and a road map for Lagos to work setup by the colonial government handed over to the military, so anyone saying Tinibu built Lagos state and so will translate that to Nigeria is dreaming
saintC
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 15
Merit: 0

View Profile
October 19, 2024, 08:07:01 PM
 #35

I think the newly elected government go better pass the previous one and president tinibu go help improve our economy, education and technology just like e been do to lagos state when em be governor.
 Judging from how em done take dey open borders and a lot of promises wey em done make, eh even talk say eh carry the youths for mind and most of the people eh go give appointments na youth.
Wetin una think about this talk?
All na lie, we never still get eye opener, to know say the government no get youth for mind and even the whole country?
See how things deh go..... Be like na to look for anoda country answer their citizen oo, because here hope slim
asarfiar
Member
**
Offline Offline

Activity: 143
Merit: 12

View Profile
October 20, 2024, 06:14:26 AM
 #36

Like I told my friends who care to know ,japa if you have the resource to japa.Nigeria is not for the youth is for the old men, they have destroyed our future and if we dont leave the country now, our children will end up serving their children,  there's no future plan. What happened to our vision 2020 projected in 2010, this Country has no Blueprint for us and our children,  we live for today no hope for better future,  is a pity but that's the reality.

But there is still hope, if only the old men can leave power to pthe youth with brain to pilot the affair of the nation. The econmy is not friendly.
Besides achieving many goals, Nigerians are making universal efforts to provide universal primary education and improve the environment. When we review the various environmental conditions, we find that local corruption is not getting rid of its coral-gras, which does not allow our public life to reach the peak of prosperity and destroys our business environment. We Nigerians are deprived of the running economy power sector oil gas and largest deposits of coal which is a hindrance in our struggle for life. However, although progress on a broader visible basis has been slow, these efforts have become visible in international surveys of corruption. Ranking 154 out of 180 countries in the Transparency International 2021 Corruption Perceptions Index, Nigeria has been steadily improving the rankings since 2001.
Two-thirds of Nigerians also expect living conditions to improve in the coming decades.

Pressurizedem
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 56
Merit: 3

View Profile
November 06, 2024, 07:27:06 AM
 #37

With the way things are going on in Nigeria and the things I'm hearing about how politicians and people highly placed in the country are contributing to the evil things and corruption happening,I don't think Nigeria is going to be better any day.All that matters to me now is to focus on myself because as far as I know, Nigeria isn't going to be good soon.We have corrupt leaders and practice all sought of evil acts,which  makes our youths do things they are not supposed to do because they want to make money and meet up.I pray God helps this nation.
laijsica
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 172

View Profile WWW
November 06, 2024, 12:55:25 PM
 #38

With the way things are going on in Nigeria and the things I'm hearing about how politicians and people highly placed in the country are contributing to the evil things and corruption happening,I don't think Nigeria is going to be better any day.All that matters to me now is to focus on myself because as far as I know, Nigeria isn't going to be good soon.We have corrupt leaders and practice all sought of evil acts,which  makes our youths do things they are not supposed to do because they want to make money and meet up.I pray God helps this nation.
You should have confidence in yourself and try to move forward through your own intelligence and proper education by reducing your dependence on the state. You should be satisfied with the facilities that the state is giving you because protesting for extra rights can treat you as a criminal which is characteristic of the political leaders here and if you speak against them you will be subjected to hassle in various ways. The idea that Nigeria will never get better is not true. A class of politicians are trying to reduce corruption even though their success rate is very low and they are not in a strong party position.

If you focus on most of the countries in the world you will see that the leaders of most of the countries are corrupt and they try to stay in power and make more money although the level of corruption of the leaders of African countries is relatively high.

██████████████     D u e l b i t s  ORIGINALS    ►►►  PLAY KENO [NEW]     ███████████████
Dice  Mines  ◥ Plinko  Duel Poker  ◥ Dice Duels
███████████████     10,000x MULTIPLIER  |  NEARLY UP TO50% REWARDS     ██████████████
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!