Davidvictorson (OP)
|
|
June 28, 2023, 06:28:14 PM |
|
I dey surprise say I neva see this tori here o. As e be like this now, if you get moto just dey ready 1k every year wey you go take proof say the moto na your own. This one dey different from vehicle particluars o. I hear say before the Federal Road Safety Corps (FRSC) dey give this document free of charge before but now, you need to drop something. Well read the full gist here: https://guardian.ng/news/motorists-to-pay-n1000-for-proof-of-ownership-certificate-from-july/How una see this matter? Shey na positive development? The concern wey one of my padi raise be say, hope say after you don pay the money finish for the document, you nor go need pay again if you go Lagos or Jos or change geographical location? Because all these rogue officers fit talk say, the one you pay for Lagos dey different? Another thin be say, as e nor too bad like that make them help us still fix our roads so that when we dey pay we go know say we get better roads wey worth the payment.
|
|
|
|
BIT-BENDER
|
|
June 28, 2023, 08:57:43 PM |
|
First we go gats understand the story well before we go jus jump into conclusion but before we go into the story make we remember that many countries get serious issues pass our own country. People in other countries pay ridiculous taxes on ownership of cars this taxes can be very high and make those who can actually afford more than one car to cut it down to one.
But in Nigeria anyone can own as many car as possible but still pay no tax on it. Am not justifying this case but I am pointing out some of the obvious reality we enjoy.
|
|
|
|
Mate2237
|
|
June 28, 2023, 09:08:58 PM |
|
I don hear di news since yesterday, FG say everyone wey get motor go pay 1k annually. Wen I hear d tori, di thing really surprised me, because I was expecting di presido to remove pains from di people and not to put more injury to di body. Instead of the president to make things easy for the people to use but weti im dey do I no come understand am again. Now di thing wey I dey see here from the government matta now, na property taxation nai im won introduce, and that thing e no go work for this country again. After vehicle, go enter building taxation and other properties.
|
|
|
|
Wiwo
|
|
June 28, 2023, 09:32:33 PM |
|
We should not forget to the fact that even vehicle papers were all reviewed in upward direction before a personal salon vehicle cost 12,500 to renew and also 25,000 to registered a new vehicle.
But at the moment to do a vehicle renewal is 25k and to registere new vehicle is 55k, the increase in government tax will increase the rate of inflation in the country but since the CBN are the ones involve i am sure their will come out with a positive energy and policy that will help checkmate the impact of this new tax regim on the citizens.
|
|
|
|
Asiska02
|
|
June 28, 2023, 10:03:05 PM |
|
₦1000 is not much of a big money that someone that owns a car cannot afford within a period of 1 year. For every new policy that the federal government is introducing it must have been scrutinized carefully before giving the approval. If it has no positive impact it wouldn’t have been implemented. Owning to the fact that this has been implemented and would kickoff by July, I hope and pray the money tax is been channeled into the right place for the betterment of the vehicle owners that ply the road everyday (in terms of good road construction for its residents).
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2884
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
June 28, 2023, 10:57:46 PM |
|
₦1000 is not much of a big money that someone that owns a car cannot afford within a period of 1 year. For every new policy that the federal government is introducing it must have been scrutinized carefully before giving the approval. If it has no positive impact it wouldn’t have been implemented.
Dude, wake up. Tinubu is known for his taxes. He did it in Lagos as governor and people suffered under dat law. Na d same thing im go wan do as president. Make everibodi brace up for d Renewed Shege warning up for Rumuokoro 😆. By the way, you dey see N1k as nothing. Na until you do calculation on top am you go know sey nor be small cash. Just do 10 million vehicles X N1k first and tell us the scores. Again, d money for really nor be issue if dem go use am do something. You and I sabi sey na embezzlement dey load for dat money head so. Thieves in government everywhere. Tinubu's government will be worse than Buhari own.
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1736
Merit: 5212
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
June 29, 2023, 07:52:49 AM |
|
Tinubu's government will be worse than Buhari own.
Where were you during Buhari's government? Because people abroad even see ham for body as their family were complaining about how they were unable to cash out the money sent from aborad. Even the rich men and women suffered in time of Buhari. People saw Buhari's and Emiefele work to put people depression. Don't you think some people has experienced hell already during Buhari's time? You may be right or wrong, let us see how it goes, but I am surprised that you are comparing this government with hellish government without anything to back it up. Taxing should not be a good reason for such comparison.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
CryptSafe
|
|
June 29, 2023, 10:09:55 AM |
|
Well I see am say na wetin road safety don want use begin generate revenue for themselves since e be like say federal government don want to begin comot body for plenty organization and telling them to generate funds for themselves. Already federal government din tell federal universities to generate funds for themselves so in that case road safety don begin take the step too dey safeguard themselves before anything go happen.
To your question mate I believe say as na federal government matter, as you pay once, you don pay be that no other state branch of road safety go ask you for am as long as Nigeria dey you fit travel to any state with am unless na say State government don do their own to dey collect same way too because some states dey funny to that extent to set up task force to dey do that one.
|
|
|
|
nelson4lov
|
|
June 29, 2023, 02:24:54 PM |
|
First we go gats understand the story well before we go jus jump into conclusion but before we go into the story make we remember that many countries get serious issues pass our own country. People in other countries pay ridiculous taxes on ownership of cars this taxes can be very high and make those who can actually afford more than one car to cut it down to one.
But in Nigeria anyone can own as many car as possible but still pay no tax on it. Am not justifying this case but I am pointing out some of the obvious reality we enjoy.
Well said, but also remember to say the reason why these countries task so much na because say their economic support am and it is good. You no go fit do the same in a country where the costs of living dey continuously grow with each passing day and very few opportunities dey in place. What of the average taxi driver wey dey try to ends meet? If Tinubu really get the hearts of Nigerians at heart, not just the elite, him and his government suppose put things in place to absorb some of the side effects wey their new policies get on the average household. Other expenses already dey for vehicle and them wan add more. No clarity on where all the money dey go and how them go use the revenue made from offsetting these taxes, subsidies, etc.
|
|
|
|
Doan9269
|
|
June 29, 2023, 03:06:19 PM |
|
Snipped Maybe by now we should be getting prepared to have thing changed unlike the way they appear before, since the emergence of new government, they are planning on creating an additional open ways to source out their revenue generation from different sectors aside from the commonly known task we all subscribe to paying it, what we should expect more is the fairness in seing everything works together for good with the people.
|
|
|
|
CryptSafe
|
|
June 29, 2023, 06:36:47 PM |
|
Snipped Maybe by now we should be getting prepared to have thing changed unlike the way they appear before, since the emergence of new government, they are planning on creating an additional open ways to source out their revenue generation from different sectors aside from the commonly known task we all subscribe to paying it, what we should expect more is the fairness in seing everything works together for good with the people. Na so we dey hear o. From change mantra we don enter hope mantra. The policies this new government come with just dey bubble the country. I like the fact say we dey see am very clear but we no really know were the wind dey blow go but I believe say for sure say Naija go better. So far, from the appointments we don see, person fit tell say Mr. President know wetin him dey do and him dey touch every parastatals and agencies together with the security apparatus of the country. Boarders don open for free flow of goods from the nearby countries dem wey dey share boarders with Naija. Lastly, Mr. President don possibly see those loop holes wey dem dey use dey embezzzle funds from their so called government organizational/professional bodies and him don tell dem say from 1st of January come 2024 all of them no go recieve funds from federal government again make dem go generate funds for themselves. This one go make sense say as Mr. President dey do all these things, things g better for civil servants unto say salary increment go dey and their welfare go dey properly taken care.
|
|
|
|
Marykeller
|
|
June 29, 2023, 07:06:20 PM |
|
At times I keep asking when will all this new implementation of new laws minimize a little. Em just be like every new week wey enter so, another new unexpected news go hit us for head like sae we do something wrong for the country. Now, Nigerian's no know where the country the head to. Whether na better place wey go favor the poor and rich or the rich only.
If we check all the new laws wey Tinubu don implement into law, em involve Nigerians spending more money than they used to before. No one wey be to reduce the cost of living. Em come dey like sae we step on the wrong toes of Tinubu, em just d pay us back with the same coin wey many Nigerians give am before the presidential election. If he is not, I wonder why a newly elected President go d implement laws wey no go d favorably give to the people wey em d rule.
Anyway, am not surprised about this 1k tax for proof of ownership of cars. We should expect more unpalatable taxes to come after. Tinubu go rule us as em take rule Lagos State wey be sae we go pay tax for things wey we get.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Merit.s
|
|
June 29, 2023, 07:43:04 PM Merited by Frankolala (1) |
|
Shey na positive development?
If na 1k only this na change for car owners now. Only money wey some people dey use bribe police for overload pass 5k monthly. I no think say this amount go affect okada people talk more of car owner. The concern wey one of my padi raise be say, hope say after you don pay the money finish for the document, you nor go need pay again if you go Lagos or Jos or change geographical location? Because all these rogue officers fit talk say, the one you pay for Lagos dey different?
As long as say na FRSC issue out the document,you go fit use am anywhere wey you dey for Nigeria because na federal government document e go be no be state. So if you go another state and police won use your head say no be the same no answer them because some police to use am chop money from car owners wey no know their left from their right. Another thin be say, as e nor too bad like that make them help us still fix our roads so that when we dey pay we go know say we get better roads wey worth the payment.
This one na another big problem for the country most federal roads dey abandoned like say nobody dey use the road. I remember the last time wet I go Aba from PH,omo na mud be the federal road wey them come put big stones for ground so that cars go fit pass. Na so all my ass pain me and the journey come slow because you no go fit run speed for stones. Tinubu need to do something about our bad roads. No be say you go buy car Nigeria road go come make your car no last long.
|
|
|
|
Silver005
Member
Offline
Activity: 212
Merit: 12
|
|
June 29, 2023, 08:14:20 PM |
|
Nawooo, where are we going to, Nigeria is turning into something else oooh, which one government dey do for the masses abi na only mases go dey give government, very soon we go start to dey pay for matching grand,if you dey waka for tidy road you go pay for matching grand and if na federal road we go pay double,
My question be say e mean say the money wey we dey pay for them since no reach them share again,they won increase the way of getting more money,so e go reach them to share,but e be like the thing fit help to change Nigeria for a better country maybe those ones wey get thousand of motor go begin saller am because you no go fit pay all of them or maybe when they find out say you get am plenty them go sease the motor and from there they fit fish out all them.if na so e go good ooh but if no be so I think no need to because that act go be harassment..
|
|
|
|
Pokapoka124
|
|
June 29, 2023, 09:03:33 PM |
|
₦1000 is not much of a big money that someone that owns a car cannot afford within a period of 1 year. For every new policy that the federal government is introducing it must have been scrutinized carefully before giving the approval. If it has no positive impact it wouldn’t have been implemented.
Dude, wake up. Tinubu is known for his taxes. He did it in Lagos as governor and people suffered under dat law. Na d same thing im go wan do as president. Make everibodi brace up for d Renewed Shege warning up for Rumuokoro 😆. By the way, you dey see N1k as nothing. Na until you do calculation on top am you go know sey nor be small cash. Just do 10 million vehicles X N1k first and tell us the scores. Again, d money for really nor be issue if dem go use am do something. You and I sabi sey na embezzlement dey load for dat money head so. Thieves in government everywhere. Tinubu's government will be worse than Buhari own. I expect Tinubu to put toll gate in every state in the country before the end of his first term. Anyone who thinks Tinubu will “let the poor breathe” as he famously says, is either dreaming or living in a fairytale. The 1000naira tax on motorists is uncalled for, there are so many things happening at the same time, first it was removal of fuel subsidy, then it was increase in electricity tariffs and as if that’s not enough you want the people to pay more tax. The only thing that has progressed in this administration is the salary of the presidency. Only a wicked government can do this.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Cryptomultiplier
|
|
June 29, 2023, 10:07:46 PM |
|
Na so so new policies we dey wake up to everyday now o. New government palava. Every sector of the economy are trying very well to implement new policies, as if to say the hardship of subsidy removal isn't much burden already.
One issue is that we are yet to hear is, how many new jobs/initiatives, open vacancy slots, are implemented to suit the hardship from these new implemented policies that require our tucked away funds. If it ain't tax today, it is payment tomorrow. No matter how much good their intentions seem even with this POC, it doesn't hide the fact that the ordinary Naija citizen is paying for a crime we have forgotten or had no knowledge we had committed.
To pay 1k no be problem, the problem na say e no be only one time general payment. Na yearly payment. Also, has there been any new policy lately that hasn't been aimed at putting more money in federal government coffers?
|
████████████████████ OrangeFren.com ████████████████████instant KYC-free exchange comparison████████████████████ Clearnet and onion available #kycfree + (prepaid Visa & Mastercard) ████████████████████
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1624
Merit: 1151
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
June 29, 2023, 10:15:34 PM |
|
But in Nigeria anyone can own as many car as possible but still pay no tax on it. Am not justifying this case but I am pointing out some of the obvious reality we enjoy.
No be lie you talk my brother, as e be na ‘‘em you yarn so and I believe say na part of watin bin dey worry us. We dey live for level way we never reach. E sweet shah o but, e follow contribute to our backwardness. We don dey live on borrowed funds in the name of subsidy on a lot of commodities since but, since Tinubu commit this thing, holdup no plenty for road again. People no too dey drive again. If we government start to dey collect taxe per property owned, we citizens go dey arch ourselves and take precaution before we buy property. Watin I notice with this government be say, them dey try generate watin them go spend and to get better allocations for the sectors. With that for mind, this 1k taxe as annual proof of ownership on car owners no bad. E go help generate funds and the money small cef but, as na new thing, them taking it small no be bad idea. E go help kwa dey reduce car theft if them follow up well and have retrievable satay base way them fit dey use check these things at check points.
|
|
|
|
Wiwo
|
|
June 29, 2023, 10:43:56 PM |
|
Snip~
With that for mind, this 1k taxe as annual proof of ownership on car owners no bad. E go help generate funds and the money small cef but, as na new thing, them taking it small no be bad idea. E go help kwa dey reduce car theft if them follow up well and have retrievable satay base way them fit dey use check these things at check points. The move no bad at all, 1k annually proof of ownership of otheyhicles will help in a lot of ways that we can't put in writing on this thread, and it is useful to both the revenue generation and security within the country can't be overemphasized because a lot of Cars on Nigeria roads are not registered to an owner or even if their registered, most of them are not being used by the actual owners, so for that if the policy of annual renewals of car ownership is fully implemented it will checkmate a lot of things and the number of unlicensed cars will reduce and crime can be caught down to the minimal level. I believe in the revenue-generating mechanism of the present government led by President Tinubu, just like he did in Lagos during his tenure as the governor I believe the same approach will be employed at the national level to burst our internally generated revenue, so aside from the advantages mentioned above this policy will also boost our internal revenue income.
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2884
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
June 30, 2023, 06:00:13 AM |
|
~snipped~
I expect Tinubu to put toll gate in every state in the country before the end of his first term. Anyone who thinks Tinubu will “let the poor breathe” as he famously says, is either dreaming or living in a fairytale. Dem dey whine. Leave dem. Even those wey dey defend dis APC government go soon begin hide dem faces like fans of Davido are doing now as dem King Kong go chop abroad nor clean mouth. Wait make the election money wey dem collect finish first, every eye go clear. Owa greatest problem for dis naija na selfishness.
|
|
|
|
uchegod-21
|
|
June 30, 2023, 08:18:38 AM |
|
I don hear di news since yesterday, FG say everyone wey get motor go pay 1k annually. Wen I hear d tori, di thing really surprised me, because I was expecting di presido to remove pains from di people and not to put more injury to di body. Instead of the president to make things easy for the people to use but weti im dey do I no come understand am again. Now di thing wey I dey see here from the government matta now, na property taxation nai im won introduce, and that thing e no go work for this country again. After vehicle, go enter building taxation and other properties.
Wetin be the pain the president put for people body? You mean say anybody wey get money buy car no fit afford 1k year to pay? Make we just dey sincerely to ourselves. We dey live tax free life we this contri. If you check wetin BIT-BENDER talk, you go under how much oyibo people dey pay to own car and na em make dem dey get just 1 or 2. Dem self dey pay for parking space. But for we contri we dey buy motor full everywhere just dey pollute the environment and nobody dey answer us. Wetin I dey talk be say, make dem use the money dem generate from this small small taxes well for the betterment of the country.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
|