Bitcoin Forum
May 17, 2024, 01:00:04 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: The country no de move forward  (Read 302 times)
Roseline492
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 162



View Profile WWW
September 01, 2023, 09:34:48 PM
 #21

The issue with us Naija people be say we too dey greedy and anxious for Naija to get better now na dis kind of things we lack it suppose to have been since when dey go comot dis subsidy of fuel but nobody wan do am now d new president dey start from scratch dats security and fuel aspect even food so e go hard first but Sha na true every president na behave dsame but as dis man wan start now make we hope for the best
Believe me, our naija people them Dey try. We be survivors and you can tell from the plenty system for the country way no Dey work but still, you go find people way dey try there best to see through all the hardship and make a life for themselves.
I no go deny say greed no follow for watin make us dey behind as e be so but, I no see any other nation way no get greedy people amongst them kwa. E no really worst for here like we like to think na just say, our own, we no sabi cover am like other people dey do. We leave am upon way be say, people go know say this thing no good but, we no fit do anything about am.
Na evidence of a broken system and if we no fix the system, we no fit give justice to the ills for our society. Country way judicial system no dey punish offenders as them deserve, watin you go expect!

 Nigeria guys have a surviving instinct, the cost of living in Nigeria is very high price of commodities are increasing by day and the government doesn't care about the wellbeing of the people but still our youths are not reluctant they always figure out a way to survive, the government has treated us in such a way that we have lost all hope on them,  Nigeria government and there politics is like the more you look the less you see, when you think the government is about to change hands by the new emerging government it became even more worst but one thing is for sure that we are going to survive with or without our government.

Obari
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 616
Merit: 442


I buy all valid country Gift cards swiftly.


View Profile WWW
September 01, 2023, 10:38:32 PM
 #22

Chai I no know why I dey feel bitterness for this post but the truth be say the government  no dey reason thr common man and truth be say we get just two class of people for the country and na the rich or the poor and is either you rich or you poor, no need to dey paint yourself as middle class.
As for the fuel matter, we still dey look  wetin dey government dey upto because na this September them been promise us say fuel suppose reduce to 100 per litre, so since today na just first, make we still dey look if them go fit deliver on their words and promises.

To me, na God  we dey rely on because he say he no go leave he own people stranded and me wey be person wey trust God know say he go run my matter 2 sec and everywhere go clear.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
[/center]
Philpsticks
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 44
Merit: 1


View Profile
September 02, 2023, 06:52:37 PM
 #23

I understand the fact say things really they hard now but make we just put hope say e go better but I go advice make we no out mind for watin they sup for this country else we no go move forward na heartbreak and depression e go they cause so make we just pray say e go better and make we also focus makw the money matter of increase in things no discourage us makw we just try to make money to spend no matter the increase.
Promocodeudo
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 406
Merit: 199


Play Bitcoin PVP Prediction Game


View Profile WWW
September 03, 2023, 12:14:40 PM
Merited by hugeblack (1)
 #24

Since Nigeria's democratic dispensation, it has been from one bad government to another, Let the truth be said Nigeria is not getting better soon, because it is still the same people we have at the helm of affairs, What do you expect, Nigeria is enriched with many mineral resources but yet, our unemployment rate is high, if we must solve Nigeria problem, the constitution of Nigeria needs to be revisited, because they are outdated, a country that said they are practicing a federal system of government, which the resources is supposed to be handled and controlled by the state and a stipulated amount of tax will be paid to the center which is the federal, depending on the revenue in the particular month, but what we see here today is different, all the power is been incubated and discharged by the Federal Government, so what do you expect, I think we should look for alternative survival for now, that's my take on this.

Ever-young
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1190
Merit: 172


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile WWW
April 14, 2024, 08:55:28 AM
 #25

Of course, we don already know say our country no dey move forward again, we just dey live by the grace of God, if not suffer for done kpai us finish, nothing dey progress again for this country rather na just recycling we just dey for here, that is the rich are getting richer, the average just dey maintain their money and the poor are just struggling no backwards, no forward, we just dey dey do recycling but anyhow the country won be, person go just survive na e mk I just like the way we carry start this year, that is " No Gree For Anybody" and e dey really help us in many ways if not dey for us dey carry us dey catch cruise but now, everybody won be on top even as nothing dey improve or dey make the country look like say we dey move forward but I like am as everyone dey hustle, dey fight, dey struggle to be on top, if no be the way our country be now, everybody for lazy, dey wait for MANNA from heaven but now, people dey dey creative, nobody won lazy or nobody wey won dey under person so one side self I like the way this country dey self, dey bring out the potential in us and nobody won carry last self.

Cryptomultiplier
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 181


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
April 14, 2024, 10:46:57 AM
 #26

Since Nigeria's democratic dispensation, it has been from one bad government to another, Let the truth be said Nigeria is not getting better soon, because it is still the same people we have at the helm of affairs, What do you expect, Nigeria is enriched with many mineral resources but yet, our unemployment rate is high, if we must solve Nigeria problem, the constitution of Nigeria needs to be revisited, because they are outdated, a country that said they are practicing a federal system of government, which the resources is supposed to be handled and controlled by the state and a stipulated amount of tax will be paid to the center which is the federal, depending on the revenue in the particular month, but what we see here today is different, all the power is been incubated and discharged by the Federal Government, so what do you expect, I think we should look for alternative survival for now, that's my take on this.
In a country where the rule of law is quite partial and leaders and politicians are not really held accountable, nor do they observe due diligence to duty, what will you expect should happen? The infrastructure would crumble and we would be left to just ensure the phases of governance, hoping for a better government to restore growth and prosperity with good agendas and national interest.

The natural mineral resources and other good ventures that would have provided the employment and created much wealth and a stable economy is often a ground to be exploited for taxes and other revenues and fines more than they should and that makes the business to soon fail and the government really doesn't care nor does it help to improve or reduce the taxes quota.

It is left for we as individuals to ignore whatever is happening that is bad in this country, and find a way to forge forward, to grow and become better , more skilled so that the government would even pay heavily to sort ones service.

Belarge
Member
**
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 85

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
April 15, 2024, 11:01:36 PM
 #27

I understand the fact say things really they hard now but make we just put hope say e go better but I go advice make we no out mind for watin they sup for this country else we no go move forward na heartbreak and depression e go they cause so make we just pray say e go better and make we also focus makw the money matter of increase in things no discourage us makw we just try to make money to spend no matter the increase.
We should understand the fact that we can't continue smiling and been on the winning end, hard times do comes and when that time comes, we should be ready to withstand and endure for the difficult moments. Person go see life shake head, make we just de see our small small money because e get as the life be now, things dey change every day. The country hard, I no go lie. Problem no de finish and to make am for this country na die. Anyhow GOD dey in our midst and e go help us stand on our feet, we just have to be more straight towards our dealings.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
SmartCharpa
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 263



View Profile
April 16, 2024, 06:22:00 PM
 #28

Omo the country hard, I no go lie, to make am for this country na die. I don tire to complain, the price of fuel no de reduce at all, we just de lived as if we no de live, this country na wahala full am. People de para because money no de, the government self no even de look our faces, instead they keep embezzlement of public funds for their selfish interests, our politicians de always jakpa when things don hard for the country, and na still dem go come out make we cast our vote when election time come. Perhaps make we hope for the very best because God dey.

The country hard no mean say we should get tired of it, waiting i mean be say the country hard no mean we should give up over everything because if we give up that one na our own problem, e no go touch anybody, even the government wey we dey blame say dey no do anything, it will not affect them, we dey here complaining everyday, and nothing gree to change, so why we take dey bother ourselves for this country matter again? All this government wey we dey wait for to make things right nothing will change, make we know dey waste our time. As the government no care about us again, make we no dey put this country matter for head again because na wasting of time.

I believe say e dey very hard to make am for this life my brother, at least make we try get patient. Sometimes me i go just sit down dey reason say how those rich people wey full this country take make am for this life? But I just believe say dey no get two heads, we sef go try to dey push harder until we also make am too.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Derekfunds
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 13
Merit: 0


View Profile
April 16, 2024, 10:30:24 PM
 #29

Omo the country hard, I no go lie, to make am for this country na die. I don tire to complain, the price of fuel no de reduce at all, we just de lived as if we no de live, this country na wahala full am. People de para because money no de, the government self no even de look our faces, instead they keep embezzlement of public funds for their selfish interests, our politicians de always jakpa when things don hard for the country, and na still dem go come out make we cast our vote when election time come. Perhaps make we hope for the very best because God dey.


Is true my brother na so things just dey happen for this country sometimes to eat sef na problem, work no dey to even see better job na wahala, man just dey hustle everyday to survive, even ten thousand come dey like 2thousand naira if you use am go market you no go believe waiting you go buy things no balance for this country at all.
Zackz5000
Member
**
Offline Offline

Activity: 98
Merit: 52

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
May 04, 2024, 04:43:56 AM
 #30

Nigeria has all it takes to be one of the best country in the world, the country is bless and enrich with so many natural resources that is suppose to put the country at her peak.
But due to bad governance instead of the country to move forward is now going backward, and corruption has eaten deep in every sector price of everything is very high also the high rate of insecurity is alrming. You see millions of people graduate from the University yearly no employment unless you know someone that knows someone.
Our politician will embezzled the country fund use it to develop other countries when ever sickness come they fly to abroad meanwhile Nigeria has all it takes to make it be like abroad.
Honestly speaking with even what is happening now I don't see the country getting better soon because corruption and greed has eaten deep in all departments.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!