Bitcoin Forum
May 21, 2024, 06:29:03 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Fake Covid-19 relief fund  (Read 46 times)
MainIbem (OP)
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 1358
Merit: 390


#SWGT PRE-SALE IS LIVE


View Profile
July 17, 2023, 09:04:40 PM
Merited by hugeblack (2), EluguHcman (1)
 #1

I no know how I want take yan this one but e good make I share here so that we self go get the general experience. Like this me received call earlier this morning and they way the call take come, the person call my full names and come tell me say na about covid-19 relief fund say them don Start to dey pay am.

 Him come begin yan things wey I go send so that I go received the money, but like this me not too dey comfortable with that kind of calls and things wey him come dey cap me onto say them way pay me money. E get wetin my people dey always talk "any food wey too come for free no dey waste time purge person", so I say make I post here weda any of una don received this kind calls or hear say covid-19 relief funds for to receive the money.

If any of you never received calls abeg avoid am and no use greed say you go follow wetin dey talk if not you go fall victim of scammers, since them dey use plenty style dey explore to scam people.

E go dey bad say I get this kind update I no even post to inform my people wey matter for industry. Please take note.


.SWG.io.













█▀▀▀










█▄▄▄

▀▀▀█










▄▄▄█







█▀▀▀










█▄▄▄

▀▀▀█










▄▄▄█







``█████████████████▄▄
``````▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄████▄
````````````````````▀██▄
```▀▀▀▀``▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄███
``````▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄``▄███
``▄▄▄▄▄▄▄```▄▄▄▄▄``▄███
``````````````````▄██▀
```````````████████████▄
````````````````````▀▀███
`````````▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄████
```▄▄▄``▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄`````███
`▄▄▄▄▄▄▄▄▄``▄▄▄▄▄▄`````███
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀████
```````````````````▄▄████
``▀▀▀▀▀``▀▀▀▀▀▀▀▀▀█████
██``███████████████▀▀

FIRST LISTING
CONFIRMED






Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1064
Merit: 687


View Profile WWW
July 17, 2023, 10:47:17 PM
 #2

My guy, this not be a new format for them for us na and as e be like this so,  covid19 relief palliative or what doesn't come that way and if anyone calls you to inform you that you have been selected it means a total scam attempt to be and you have to move ahead.

The way those days increase notices me,  one of the ways to secure yourself also is to have a true caller on your phone that way true caller will tell if the caller is a scammer or not because na the way I dey take know them now be that no,  my through caller go tell me if the person na scammer,  spammer etc and that is cool with me.
EluguHcman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 157



View Profile WWW
July 20, 2023, 08:52:40 AM
 #3

Na so e be we supposed dey careful at times with the kind of calls we receive and how we rush into doing things.

Somtims we suppose dey also yan out make oda pipo know wetin dey happen bicus even that tin self go save them too

as we see our country pipo dey hustle all angles and any little tin dem don carry am scam their brothers.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!