Bitcoin Forum
July 02, 2024, 12:38:54 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: The Local Nigerians perception on cryptocurrency and online in General  (Read 225 times)
Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2534
Merit: 624



View Profile
July 25, 2023, 07:26:46 AM
Last edit: July 25, 2023, 07:44:49 AM by Gozie51
 #21


See ehh the system has been design to frustrate you and since others has been frustrated already they're expecting other coming at their back to be frustrated as well so when people seeing anybody doing well they immediately start assuming that they're doing illegal things because the system was designed in a way that if you're working as a Nigeria civil servant, you go work tayah before you go fit get bread to chop. Also no forget say many experience wey Nigerians get with cryptocurrency na scam wey dey involved starting from MMM to the other scams dem wey plenty to start to dey mention so no blame anybody wey associate you wey be crypto person to scammers.


Before now if you no dey work for big companies, you no go chop but now internet don change everything, wealth don come to the people.

Wisdom dey your head. People don see everything wey concern online as scam because of the past experience and we self don experience some of them in the past. So if somebody no gree say online still dey legit make we no dey worry or vex for the talk, make we just waka pass because we too don feel like that in the past before we reach here. Just yesterday self wey I hear say palmpay dey gift new customers 10k for there new bonanza if you register with them and refer people, many people no still believe (when I share the link with them) while people dey cash out. The MMM saga still dey people head and some scam still dey exist depending on the one wey face person.


As person wey dey work online, play your cards them well. They comot house ones ones and dey behave like say everything no too go at times because na person wey dey do well dey bring envious neighbors but when you disguise na pity you go dey attract and your life go dey go smoothly and no wahala from anybody.

Omo na true you talk. At least the kind of stuff wey we dey do here still allow person waka travel go somewhere, like 2/3 days outside your environment even one week, two weeks even 1 month like offshore onshore stuff and people go just confuse about your parol and forget your side. You come back refreshed and new, and ontinue your work. However, we wey dey here, I don't know if we still even need computer that much. Computer na secondary and it can be in the house without any body even knowing about it. The phone is well okay for the parol here and make we no dey too expose ourselves.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
..FAST DEPOSITS .........
..AND WITHDRAWALS..
    ▄▄████████▄▄                        ▄██████▄
  ▄███████▀██████▄                    ▄██████████▄
 ██████ ▀▀ ▄ █████       ██          ▄████████████▄
████████  ▄▀▄ ▀██▀      ▄███       ▄███          ███▄
███████▄  ▀▀▀ ▄██      ▄█████▄    ████████    ███████
███████  ██▀  ▄██     ████████▄   ███▀ ▄▄▄    ▄▄▄▄▀██
█████▄▄  ▀▀▄   ██▄    ▀▀█████▀▀   █████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███
 ██████ █ ▄ ▄█████    ▀▄▄▀▀▀▄▄▀   ████████    ██████▀
  ▀███████████████     ▀█████      ▀██████▄▄▄▄████▀▀
    ▀▀█████████▀         ███         ▀▀████████▀▀
..WHEEL OF..
..FORTUNE...
.WELCOME OFFER .
......200% + 50FS.....
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████▀▀██████
████████████▀▀▀    ██████
███████▀▀▀   ▄▀   ███████
████▄     ▄█▀     ███████
███████▄ █▀      ████████
████████▌▐       ████████
█████████ ▄██▄  █████████
███████████████▄█████████
█████████████████████████
▀███████████████████████▀

.PLAY NOW.
[/ta
Adams0001
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 490
Merit: 174



View Profile
July 25, 2023, 09:50:30 AM
 #22

I don't no if you guys have actually observe it that almost everybody believes that every online work including cryptocurrency are yahoo guys, because I have been in a situation were someone came to me to ask what I'm always doing online with my system instead of going out to look for work and I felt really bad because it was not once. In this digital era I still don't no why people feels there is no way to make money online aside from doing Yahoo without knowing that there are so many opportunities online that could fetch you cool money, I no online are comprises of both Yahoo and non Yahoo guys so I think people should be able to distinguish between them instead of Generailizing them.
You no go blame them, na lack of knowledge dey bring all this issues, but some people there have been in online business before but dey scared them, most online business platform na scammers and yahoo dey create them, and later on if you invest your money with them dey scam you and run with the money that is why some people will feel discourage on online business, dey will say is better for them to go outside and look for work then to stay at home and do online stuff. If someone have make research and understood what crypto is all about. he won't join them together with other online platform that will scam them, even some other yahoo are in to crypto investment because dey no the benefits. My advice is to just keep him and explain what crypto is all about so that he can distinguished them.

Amphenomenon
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 574
Merit: 384


Hope Jeremiah 17vs7


View Profile WWW
July 26, 2023, 08:10:19 AM
 #23

 Na who bring himself out na people dey talk about, na our  lifestyle dey bring police matter and people eye come our body. Yahoo boys get the way them dey package way police cor tel dey find them and if person package like them na there issue first tel dey fall out. Parents own nor be really issue, things don dey change proof don dey come out say people dey make m legitly so once person explain give them they go understand, even friends and family go understand, those way nor wan understand go still dey after all nor be everybody dey happy for person progress even if nor be online work the person dey do some people go still talk say the person na ritualist or any bad thing na just part of life. Even Jesus Christ way dey do good to all men, na those people still shout Crucify him

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!