Bitcoin Forum
October 06, 2024, 12:24:57 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 28.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Help Your Brodas/Sistas Stand Strong!!!  (Read 304 times)
Sexylizzy2813
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 714
Merit: 451

View Profile
August 04, 2023, 07:01:39 AM
 #21

I no bin really wan give in to watin OP Dey talk but as I begin read, I con dey fine strains way interest me and if you check am, e point out small something way I feel say, e no bad if you reason am. Most of us here and not only within our naija but even for other locale dem don dey practice am since but, na on low key and that na,

Not to bad mouth your person if u no ft help am make ground for soft for ram

Another important talk way e bring cum out be say,
Make we no dey back bite person. I no know if this one don happen before but, e sure me die say either on forum or not, watin you no fit talk for front, you no suppose even talk am at all. E make you less than a person if anybody dey behave like that. Abeg, make we nobody reason am.

Another thing I go like add be say, make we try dey see correction as correction. Make person no con Dey think say, person dey fight am because them tell you word way you no like. E you know watin good, try do am and avoid watin go make person talk say you too dey do. Especially for matter way don come up before. Make we try understand say, anything way one person do, e fit get immediate effect on the person but, e dey reflect the community as well.

Una well done!

I agree with you my brother, e go good make we put this one into thought because if we no do am e go worry us everywhere for this Forum and make we remember say dem no dy waste time give person bad name that's if you do bad. And e get as we go behave wey go make some of our request dem fit reason am give us wetin we ask base on how coordinated we dy.

██
██
██████
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 
████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Jessie2121 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 188
Merit: 27

View Profile
December 12, 2023, 07:54:44 AM
 #22

For this world some people dey really think say we need to beg them before them shake body do something wey go help other people but them dy forget say if you scratch my back I go scratch your own too, e no really mean say nah me but some how help go come your way. I still dey see how some people dey forget how them take reach this level but them dy use their power dy oppress other people. Enjoyment nah turn by turn make we no forget.
Hewlet
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 184

View Profile
December 12, 2023, 04:49:35 PM
 #23

I no know how this topic go take ginger us for this our community but all I dey try talk be say make we as Naija ninjas wey we be make we try any how e be to always look out for each other. E no go make sense if we see for anywhere for this forum wey them dey use mouth take white wash our brodas and sistas for this community we go con follow too go dey bad mouth dem join, e better no to even talk self. We suppose look out for each other, I know say for every disciple wey chineke get one bad egg dey inside, make nobody carry our matter go yarn for back yard oh. Why I reason una this matter nah because of wetin I see for this Forum, the battle wey dey go on for one thread like that, them dey use words wey no healthy at all, and I feel say we suppose avoid that kind for here.

Make we stand strong for Us, make nobody go do back bitting because you wan become OGA or MADAM for this Forum.
before you  expect our local board members to stand up for you, it's necessary you ensure that you have good reputation in the forum and that you're not breaking any of tys forum rules so someone won't implicate himself just because he is trying to protect you.

If you have a good reputation in the local board, it's very easy for someone to stand up for you in other boards when you make any questionable activity and if you're able to explain yourself properly, you might not necessarily need an help from any external person.

Just play safe and protect yourself first before looking for help from an external source.

Jessie2121 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 188
Merit: 27

View Profile
May 03, 2024, 09:49:11 AM
 #24

What of some wey get good rep, you feel say na every senior members dey look out for them? For me no oh, e no dey happen like that, if you like keep good rep no cos wahala e still get as e go be nobody go look out for you here, I know say e good to follow the general rules for the forum but I go say make we still dey try harder, see for where I see one of our broda wey some how mess up for poor post or how them out am, him dy try to defend himself for there but one of our own go dy put mouth hammer am, e for better to just keep shut and walk away highest you go pm am say broda no talk much again you don f**up but this guy still follow talk as if em own better pass... Ma no mention name but e get as e go do me I go talk.
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!