My senior men way they the building i greet o. Weting carry me come here today na the matter wey they wey be say ah no fit open website or moile app navigate freely do weting i wan do finsish commot, one way or the other na soo soo advert, pop up, redirection everywhere. E just tire me, yesterday i say make i download movie watch before i download this movie i see shege, some website sef force me to play game before proceeding, the oda one say nah survey quiz before i go fit download. Weting i they try talk be say now na by force watch advert no be by choice. Even comedy videos wey suppose make person laugh advert done full am, i believe say no be only me they notice all this thing. Make una share una experience and also share any website to download movies wey ah not go see advert much abeg
Is normal na, almost all the movie site has an adds, even me I face that a lot whenever I tried downloading a movie or other things, honestly is actually very annoying that something you could just do one time but the adds will prolong it, but it shouldn't be an issue because it will not prevent you from downloading what you wish to download. I believe there are some site that allows you to disable adds, so the best way to avoid those adds is to just disable it.