Hatchy (OP)
|
|
July 24, 2023, 02:41:46 AM Last edit: July 24, 2023, 09:38:20 PM by Hatchy Merited by 1miau (10), hugeblack (2) |
|
TRANSLATED TOPIC IN PIDGIN : TRADE VS HODL, make we avoid wahala.
ORIGINAL TOPIC: Trade vs. HODL - avoid trapsAUTHOR: 1miauNormally, all of us Sabi how Bitcoin take dey very important and so we go come need to keep am well or even sef, we go love to get more of am. but as we dey wan run this matter, we suppose try dodge some kind wahala. one of dis wahala now be say we fit dey reason am say we go get more money on top Bitcoin, if we enter trading well well. Trade vs Hodl Na d better tins wey Bitcoin carry, na e make am dey very gud to hodl becos d total amount wey go circulate, na only 21M and e come dey limited. if person hodl Bitcoin, d Bitcoin go fit grow well, Sha e go take time and na hodl na e be d correct way to tay make profit. risk no too dey Sha and you fit even get better tin from am. d only tin come be say we gat to get patience and do long term gain dem instead of d one wey dey sharp sharp but d profits no go come dey sure. Technical analysis e get wahalasome people dem don talk say technical analysis na one better way, wey Dem fit tay make money. dis one no dey true at all and e dey risky. mostly for those people dem wey dey do everyday trading. if to say dem fit dey guess technical analysis matter, den e 4 dey easy say we go just hype one man wey be professional for d matter and e go come dey make better money put. make we shine our eyes and no fall for that kind matter, na scam. dat wan na becos say if to say technical analysis na legit way to tay make money, den all of us for don blow turn millionaires. e go be say na person wey Sabi computer code well well na e make dis technical analysis pattern and e con dey use am tay trade. dat kind program no dey exist becos e no go work. dem no dey fit guess technical analysis matter and profit no too dey sure. as XKCD don first talk am, technical analysis go wan resemble lie lie science. https://xkcd.com/2101/make we hold insteadif we dey hodl, e go come be say na we dey gain am from say Bitcoin dey scares. na only 21 M btc na go dey. Dis wan make am dey limited. like dis now, every 210,000 blocks, blockrewards(miner own) go come divide and continue to dey reduce d new Bitcoin unit wey dey every 4 years. As we dey hodl, dat wan just mean say we dey gain from Bitcoin scarcity becos say e good for saving well well. e price fit no dey stable but if people dey hodl am, d price for try stabilize, come dey increase d demand for Bitcoin as e sef na sore of value. e fit take time before we go see better profit as e be say Bitcoin price dey turn turn round for about 4 years but like dis now, hodling don prove say e go work(and e go even make an stable small) Better say you hodl, no trade
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Sim_card
|
|
July 24, 2023, 02:51:41 PM |
|
Trading get so many risk wey dey am and a newbie no go fit learn trading if him no loss for the business. How long man won dey loss him funds to another person because say him won get profit from trading. I bin dey with one of my guy wey be trader,the moment him network just get little problem disconnect, after three minutes wey network come back,my guy don loss $150. Only this one scare me from trading. The thing wey,I dey do na just to hodli my bitcoin till bull run so that I go seel major fraction from am. Trading too get stress and I no go advice newbies to rush enter trading because he just dey like gambling for newbies.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Odohu
|
|
July 28, 2023, 05:50:20 PM |
|
If you check the headache wey dey for trading, you go kuku just hold. If you no take time, you fit dey loose your money from trading but we all know say if you hodl, you go always make good returns as the price go eventually go up.
Besides, you no need spend so much time on the chart or watching the market if you decide to hodl. So, for my kind of person, I rather hodl than trade.

DaNNy001
|
|
July 28, 2023, 06:25:43 PM |

Well everyone has a different opinion on this because I feel most people actually prefer to trade and acquire profit to their portfolio but it's probably the short term holders. Na true say trading na headache and me never really understand the whole concept behind this stuff but I dey hear of so many testimony wey dey for trading and say people are actually doing well in their trade but I no dey like to follow person mouth before I cum go try am the thing come bad for my side.
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
Kodec5
Jr. Member
Offline
Activity: 56
Merit: 12
|
|
July 28, 2023, 07:22:52 PM |
|
If you check the headache wey dey for trading, you go kuku just hold. If you no take time, you fit dey loose your money from trading but we all know say if you hodl, you go always make good returns as the price go eventually go up.
Besides, you no need spend so much time on the chart or watching the market if you decide to hodl. So, for my kind of person, I rather hodl than trade.
Just as you say my brother, I no too dey enlighten on trading of a thing but I get little idea on crypto trade. I go use one of my guy as example, him go borrow 30$ start trade omor this my friend don increase the $ reach 70$ na under 1 minute (Fiam) him loss everything with me seeing that kind thing you go expect me to encourage am, imagine say na 1k him put for that trade na so everything for take go. They say experience na best teacher but no be where me I dey, I prefer to use other people experience learn no be say trading bad and no be say him good. I continue to stan buy and hold
|
|
|
|
Hatchy (OP)
|
|
July 29, 2023, 05:58:50 AM |
|
I go use one of my guy as example, him go borrow 30$ start trade omor this my friend don increase the $ reach 70$ na under 1 minute (Fiam) him loss everything with me seeing that kind thing you go expect me to encourage am, imagine say na 1k him put for that trade na so everything for take go.
Normally, I no dey even mind all those people dem wey dey do trading because sometimes, I dey look trading like gamble. Omo anything fit just sub like this all your money don go. And according to watin u write now wey u say your guy money reach 70k, e no come withdraw e interest dat one na e I dey call greed. Some people go just for get say na market wey dey go up and down anytime na e dem dey. If person invest come see say e money don spike go up, the next thing na to remove your interest. Dem own no be like dat. As I don talk am before, trading na gamble to me and e go better say u use your money take buy Bitcoin hodl and no matter watin sub Bitcoin go always go up for market na only patience win am.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5190
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
July 29, 2023, 06:32:38 AM |
|
Well everyone has a different opinion on this because I feel most people actually prefer to trade and acquire profit to their portfolio but it's probably the short term holders. Na true say trading na headache and me never really understand the whole concept behind this stuff but I dey hear of so many testimony wey dey for trading and say people are actually doing well in their trade but I no dey like to follow person mouth before I cum go try am the thing come bad for my side.
Holding is just better than trading. Even the people that have leaned and have experience in trading can still continue to lose. Trading is very risky just like gambling is risky, but just that you can use charts, analyses and strategies to have more success rate in trading, but most traders try what are required, but emotion makes them to continue losing. But if you know the right time to hold and you go for it, it can give you more than you may not expect during bull run.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Dr.Bitcoin_Strange
|
|
July 29, 2023, 04:30:33 PM |
|
If you overinvest into BTC it can be much harder to hold.
Also if you have a trader's mindset, it is going to be harder to hold because you are frequently thinking in short terms and perhaps even thinking that you can magnify the size of your holdings by fucking around with trading... and many traders will "way" overdo their trading strategies.. and perhaps should not even be trading more pristine assets such as bitcoin - because they actually do not recognize and/or appreciate that bitcoin is a pristine asset and they fuck around with trading it way to much merely because they realize that it is volatile.. so they mistake volatility with ways to make money.. and perhaps slip into greed or even not really knowing what they are doing.. so then perhaps emotions will kick in way too much based on their putting themselves into such positions of worry.
I mean no offence to quote this here, but it's not off topic, and it's really the truth. Holding Bitcoin still has some huddles, and if one is not educated enough on how to invest, they can overdo the investment, which will result in them not holding for a long time. Trading can be risky, and even if you have a good strategy for making profits, you know your profit is not guaranteed every day; some days you will experience losses, but for someone who is holding, you will not be at much risk like the trader.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Amphenomenon
|
|
July 29, 2023, 06:29:45 PM |
|
Holding is just better than trading. Even the people that have leaned and have experience in trading can still continue to lose. Trading is very risky just like gambling is risky, but just that you can use charts, analyses and strategies to have more success rate in trading, but most traders try what are required, but emotion makes them to continue losing. But if you know the right time to hold and you go for it, it can give you more than you may not expect during bull run.
But with a successful Strategy that works well enough the loss percentage would be smaller than the wins. In the end its all depends on the person interest though becoming a successful holder is easier but if the person has not the mind of an holder he/she may still fail to be successful (this shows hodlers might be affected by emotions also)
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
Davidvictorson
|
|
August 02, 2023, 06:03:03 AM |
|
My advice be say make person do d one wey him power reach. For example if you sabi say you nor fit trade, just hold and dey your lane. If nor fir trade and e dey your mind, just find a way to learn am but nor start with real funds use the demo first, get a mentor or paddy wey sabi work make him teach you. You fit still join all those online communities of traders, dem they drop one or two correct update relating to trading matter there. They if your mind nor dey trading, abeg just hold and make you fit drink water drop cup. Na the matter be, as oyibo talk, sew your cloth according to your size.
|
|
|
|
Timmzzy
Member
Offline
Activity: 785
Merit: 34
SOL.BIOKRIPT.COM
|
|
August 02, 2023, 04:15:27 PM |
|
like this na the both i dey do, make i explain my self small, i dey only hodl coin wey be say na dash them dash me as in form of airdrop or the one dem give me from bounty. but to say i use my money buy coin lie lie e no fit happen because weytin man eye don see guy the shege is dambanza. like this so i dey trade forex like a full time trader so na just my own side of when i say i dey TRADE AND HODL.
|
|
|
|
Wiwo
|
|
August 02, 2023, 11:14:26 PM |
|
The best thing to do is to hodle and if you want to be more secured she holding then you should hold bitcoin largely and avoid another altcoin that has high volatility because there is no difference between holding a highly volatile coin/token vs trading or even gambling they're are all fast way to lose money.
But I know some people have built good trading skills over the years and at that, they are good at trading and are making profits following their trading partan unlike holding where you never lose anything unless you exchange your Bitcoin, trading you have to part away with your funds if the trade ends in the negative, so your best bet is to hold while you trade minimal amount of stablecoins if need be.
|
|
|
|
Bebe22
Jr. Member
Offline
Activity: 50
Merit: 7
|
|
August 08, 2023, 02:24:28 PM |
|
Hodling Bitcoin is definitely the best when compared to trading it, but that doesn't mean trading Bitcoin isn't good also. Sure there's risk, but watin for this life no get risk again, everything na risk. Imagine needing urgent cash and you have Bitcoin, won't you trade it for fiat money, or maybe you can decide to trade altcoins, whatever works for you. Bitcoin is a great asset a person can own in this century and it's really cool cause of it's liquidity. Using Technical analysis, observing the market, in order to trade Bitcoin would really pay off, and also investing it would also really pay. Personally I want to trade and hodl, both have their advantages and their disadvantages.
|
|
|
|
Gozie51
|
|
August 08, 2023, 03:14:25 PM |
|
Imagine needing urgent cash and you have Bitcoin, won't you trade it for fiat money,
For this aspect wey you take give example now, I will consider this as selling your bitcoin for cash or to convert am to cash. This one dey different from trading it. Trading also dey different from hodling your bitcoin for your wallet or exchange whatever where you leave am. But to trade bitcoin, you are talking about futures trading where price moves up and down and you fit make profit from each of them if you get ur analysis well. But if you need urgent 2k and you sell your btc to buy wetin you want, na sell you sell no be trade in the broader sense of trading.
|
|
|
|
|