Bitcoin Forum
April 30, 2024, 06:53:01 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Which example Dem dey set for our next generation?  (Read 148 times)
Hatchy (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 460


The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID


View Profile
August 01, 2023, 03:48:37 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (2)
 #1

As we Nigerians sabi, this yahoo yahoo wey our youth don turn to daily work don dey too much. Many of us get brothers or even sisters wey dey into this matter, and I no think say dem go stop anytime soon. Dis yahoo yahoo matter don kill many of our youths, some sef don dey kolo for street sake of say dem dey enjoy people sweat. If I remember well, dis yahoo matter don dey around for a while, but na recently na e cast Wella as boys begin carry am dey everywhere.

E get plenty reasons why dem enter this thing including
1. Impatience
2.greed
3. Intimidation
4.depression with many others


 and I no go blame dem well well because our government no dey organized at all. I go still blame some parents wey no fit guide their pikin well and con leave dem to do bad things, some even dey force them into the matter because of their personal gain.

 Plenty of these boys don kill almost all their friends, parents, siblings, girlfriends, all because of money, cars, and other earthly things wey no dey last. Dem dey forget say any tin wey devil give you no dey last, and e go still collect your life join. Me I still dey reason say, if them manage last reach old age, how dem wan take ensure say this work go help dem take care of their family? Na just yesterday, one house for my area wey don tay, na so I hear say the yahoo guy don sell the house because money no dey to finish am. no be every day you go see person thief, but these boys no dey hear and try save dem money for better thing other than woman and club. I even hear one guy talk the other day

Quote
e no get as e wan be, fo this yahoo matter we die here

My only question now be say, as dem dey do all these things dey show the younger generations, which example dem dey set for dem? Because as e be now, yahoo don turn work for our country, and e no get how e go be, the new generation go still put hand for this matter. My people, abeg watin una see for this matter?

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
1714503181
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714503181

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714503181
Reply with quote  #2

1714503181
Report to moderator
BitcoinCleanup.com: Learn why Bitcoin isn't bad for the environment
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714503181
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714503181

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714503181
Reply with quote  #2

1714503181
Report to moderator
Zanab247
Full Member
***
Online Online

Activity: 1176
Merit: 119


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
August 01, 2023, 05:24:35 PM
 #2

Quote from: Hatchy
As we Nigerians sabi, this yahoo yahoo wey our youth don turn to daily work don dey too much. Many of us get brothers or even sisters wey dey into this matter, and I no think say dem go stop anytime soon.

Non of my brothers or sisters dey do yahoo yahoo, but I don't no why dis new generation people need quick money in a wrong way, and if u look at it very well u will discover dat is only lazy family dat is encouraging their sons and daughters to continue doing dis tin u called yahoo yahoo. If u have any brother or sister wey dey do yahoo yahoo just try to encourage dem by  refer dem to some areas were dey can get BTC books to study so dat dey will have knowledge of BTC and it will also help dem to quit from such bad attitude in d society.

Sim_card
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 367



View Profile WWW
August 02, 2023, 05:34:20 AM
 #3

The truth be say Nigeria culture support rituals and na the major problem be that. No be today yahoo don start or rituals. I remember when I small then,you go see people wey dey do 419 and anything wey involve to deceive person collect him hard earned money through trick must lead to bloodshed either directly or indirectly. Na wetin still dey go on now,kidnappers,ritualist,Arm robbers all bad means of getting money wey boiz dey do,them go put am for yahoo because them see say the society no see yahoo as bad thing since government no provide job for the citizens. Even if enough job dey,some lazy people go still commit all those crimes wey I mention above because them won get quick money. Everything wey dey happen now don happen before na just only the name them change to yahoo. Nothing new dey again

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 669



View Profile WWW
August 02, 2023, 09:28:29 PM
 #4

As we Nigerians sabi, this yahoo yahoo wey our youth don turn to daily work don dey too much. Many of us get brothers or even sisters wey dey into this matter, and I no think say dem go stop anytime soon.

You can’t generalize it that everyone has a brother or sister that’s into yahoo. If it’s persistent in a part or area of the state or country, it doesn’t mean it’s everywhere and every family will have a member involved in such act. As far as I know, they’re more youths outside that are not involved in yahoo than those that are into it now, even though the number is increasing everyday.

E get plenty reasons why dem enter this thing including
1. Impatience
2.greed
3. Intimidation
4.depression with many others


All this that you’ve mentioned are part of everyday lives that you just have to make up your mind that they don’t get into you and control your emotions or imaginations. It’ll gradually kill your sense of reasoning and make you do things you’re not suppose to do as a human being. You’ll definitely go illegal if you can’t control yourself with the pressure of all this.

My only question now be say, as dem dey do all these things dey show the younger generations, which example dem dey set for dem? Because as e be now, yahoo don turn work for our country, and e no get how e go be, the new generation go still put hand for this matter. My people, abeg watin una see for this matter?

They’re setting bad examples to the younger ones and until the government brings more stringent punishment for the culprits we might see a decline in youths involvement in that. The government also have to play a vital role in providing more works for the youths to engage in because lack of work and lots of depression can lead one astray.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
..........UNLEASH..........
THE ULTIMATE
GAMING EXPERIENCE
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
/// PLAY FOR  FREE  ///
WIN FOR REAL
..PLAY NOW..
Smartvirus
Legendary
*
Online Online

Activity: 1414
Merit: 1108



View Profile
August 02, 2023, 10:51:54 PM
 #5

As we Nigerians sabi, this yahoo yahoo wey our youth don turn to daily work don dey too much. Many of us get brothers or even sisters wey dey into this matter, and I no think say dem go stop anytime soon.
Like person don already relate for you, this sort of generalization no go well. No be say the people way Dey into the thing no be person pikin, brothers or sisters but, some of us feel insulted when you put an like that especially, when e happen say e no be as you talk for our end. Make we try no Dey generalize matter like that. Na things like this dey make these Oyibo people believe say our naija people na 419 or wayo people and if you leave am like that without saying anything, e go stick. Meanwhile, you and me know say, na just some people dey spoil the good name and e be like that for every country. E no get where bad people no dey and e even worst for outside pass watin we dey see for here.

Quote
and I no go blame dem well well because our government no dey organized at all. I go still blame some parents wey no fit guide their pikin well and con leave dem to do bad things, some even dey force them into the matter because of their personal gain.
Na this I no go blame them make matter cast o. Blame them if you must because, there are other options and no be only them dey go through one or two but, na the life then chose, the way them chose to escape their own.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Agbamoni
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 281



View Profile
August 02, 2023, 11:04:54 PM
 #6

The thing wey tire me pass be say the youth now no dey fit reason with logic again or try do something wey require knowledge and intelligence. Instead everybody just focus on this yahoo, na so  i see for my status  "two serious boys needed benin ways" Chai the way ah they see am nothing we  this generation fit pass on to the next as say nah knowledge

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
EluguHcman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 146



View Profile WWW
August 03, 2023, 09:05:30 AM
 #7

Yahoo Yahoo no dey set example 4 any generations rather, dem dey folo the examples as footsteps of our past & present political leaders.

My differentiate their differences.
Our political leaders dey thief, embezzle, launder our monies & dem dey disguise us as needies to the up up worldly international levels say we need help, dem dey use our profiles borrow money, dem dey us get compensative monies from the national and international levels.
Them dey set confusions on us the common masses whereby we fight ourselves, kill ourselves all to set out minds off from goin for our rights. Dem dey use d poors 4 thugery, dem dey do bloodie rituals to achieve all these where by d more the d masses fight as them spiritually & physically structure am, so more monies dem get.
All these na fraudulents & ritualities.

May I tell u say nowadays scams & succeeded in frauding on a start where some legal professional and executive representatives gave out d key words to these guys?
Yahoo na offspring of our political monetary pocketing system.
Only say the politicians b like legal fraudsters and legal rituals way be say if hand catch dem, na celebrate dem dey celebrate dem by if the boys of the street dey catched, na illegal prosecution charge dem dey get.

Now e don dey trend say if u want dey free after u tiff, tiff somtin big cuz if tiff small 1 na die u dey.
This na y our politicians dey go free after caught and this so yahoo yahoo guys if govts as a security bodies catch d, dem dey use money make their pass and as time goes, this so big shoot yahoo guys get celebrated 4 societies & the security agencies dey twaley 4 them at checking points.
The systems of govt way fail to cut the heads of it's any corrupted bodies, the e spreads all over as illness to the whole bodies.
If we want do away frauds as scams, make we start am with the legal big shots way be politicians then the street ones go dey easy to tackle if not, as long as the political leaders remains on charged to their governing system, so as yahoo yahoo as it's offsprings too com to stay.

My tell una, if thief catches thief, dem dey get agreement to keep themselves the secrets secret else one get exposed e affect the other.
I no support yahoo yahoo but our political leaders do worse than this yahoo guys.
Na even we the masses dey cause ourselves some setbacks cus we lie too low on our top leaders way no even send us than our fellow poor neighbors way no even get yet we develop hatreds within ourselves.
Dem do us?

RahimNda
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 20
Merit: 1


View Profile
August 05, 2023, 09:40:53 PM
 #8

 I will advice our young generation of today to keep with
Hand work abi na school at list have certificate for hand
Is better.or get a small capital to start up a business
uchegod-21
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 924
Merit: 593


BTC, a coin of today and tomorrow.


View Profile
August 06, 2023, 12:00:10 PM
 #9

Na the situation wey we find ourself be this. How we country wan better when our current society no dey appreciate hardwork again. Person go graduate with fine fine result or overall best result yet no better award. But na wetin no go add value nai our people dey celebrate.

E bad well well say our papa and mama no dey ask their pikin how dem take buy fine motor, build big house and where dem dey  see money to live big boys and girls kind of life.

Wetin dey worry me pass be say, more young people still dey join. Small small children dey learn. Plenty of our youths no wan work hard again. Na wao!


R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Black susano
Member
**
Offline Offline

Activity: 93
Merit: 13


View Profile
August 06, 2023, 08:09:37 PM
 #10

As we Nigerians sabi, this yahoo yahoo wey our youth don turn to daily work don dey too much. Many of us get brothers or even sisters wey dey into this matter, and I no think say dem go stop anytime soon. Dis yahoo yahoo matter don kill many of our youths, some sef don dey kolo for street sake of say dem dey enjoy people sweat. If I remember well, dis yahoo matter don dey around for a while, but na recently na e cast Wella as boys begin carry am dey everywhere.

E get plenty reasons why dem enter this thing including
1. Impatience
2.greed
3. Intimidation
4.depression with many others


 and I no go blame dem well well because our government no dey organized at all. I go still blame some parents wey no fit guide their pikin well and con leave dem to do bad things, some even dey force them into the matter because of their personal gain.

 Plenty of these boys don kill almost all their friends, parents, siblings, girlfriends, all because of money, cars, and other earthly things wey no dey last. Dem dey forget say any tin wey devil give you no dey last, and e go still collect your life join. Me I still dey reason say, if them manage last reach old age, how dem wan take ensure say this work go help dem take care of their family? Na just yesterday, one house for my area wey don tay, na so I hear say the yahoo guy don sell the house because money no dey to finish am. no be every day you go see person thief, but these boys no dey hear and try save dem money for better thing other than woman and club. I even hear one guy talk the other day

Quote
e no get as e wan be, fo this yahoo matter we die here

My only question now be say, as dem dey do all these things dey show the younger generations, which example dem dey set for dem? Because as e be now, yahoo don turn work for our country, and e no get how e go be, the new generation go still put hand for this matter. My people, abeg watin una see for this matter?


(OP) yes the matter don pass hand but let look for the other sid of things dis Yahoo Yahoo don really help boys
I no be Yahoo boy but and I no get brother or sister wey dey into am but let keep all the reasons for one side
make we tell which other the full truth e really solve half problem for 9ja.

*E help boys for been street boys
*All this smal smal theif matter clam down

the reason why I bring this if you check almost all of them
dey really cum from a poor background and this Yahoo of a tinx  just favor them
Mak we talk about this guy matter self RAY HUSH PUPPI the richest Yahoo boy in Nigeria

I think u guys shouldn't be to fast in juagement I think u should read about him how life show am pepper.


https://thenewsnigeria.com.ng/2021/07/04/from-low-life-to-high-flier-how-hushpuppi-got-transformed-in-kuala-lumpur/amp/


Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2464
Merit: 621


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
August 06, 2023, 09:25:13 PM
 #11

Me I go just go straight go blame government because na Dem spoil everything. Na them make people wey get bad agenda for mind before or people wey bad before turn worse. How person go finish school and nowhere to start from. Make Dem scrap NYSC and gather the money for the one year and give graduate wey finish school at least half of the graduate fit utilize the money and become entrepreneur. Instead of paying it month end and at the end it will waste for transportation. Government self dey do Yahoo yahoo because dem dey promise and fail. I no say yahoo no good but the government corruption too much. Money no dey reach where e suppose reach and things get worse, vices plenty wey guys dey do make dem survive, e no easy.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Adbitco
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1414
Merit: 653


Always Act Smart and Play Safe With Your Funds


View Profile WWW
August 07, 2023, 05:10:54 PM
 #12

I don't really want to go into detail deliberating and debating on this topic as I know similar cases or issues as a matter of discussion has been raised even though there topics are not the same but somehow has been discussed.

We know that this is common nowadays and as a Matter of fact we don't need to over react and emphasis on this tells because I know that other people are also visiting this board which I think there are some things we should lowered our mouth a bit in other not to categorically gives us a bad misrepresented towards to entire community and forum at large.

Abeg make e be say we don spoil our names with politics than to dey open persin yansh dey yan everything as we dey experience am, even as that this kind matter them self no go help us here do anything or increase our personalities. For me e go betta say we seal that part of the opata small make we focused on development and things we go benefits us small. I no say make you no yan your mind oo but e go betta say we cover am small to also protect our back small.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Timmzzy
Member
**
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 34

👉bit.ly/3QXp3oh | 🔥 Ultimate Launc


View Profile
August 08, 2023, 05:53:52 AM
 #13

Like menhn i no dey see any examples for this current generation so. Things just dey happen any how every were for the counrty even with this case of this YAHOO SCAM wey dey go round, no be only naija like e dey every were but e come be like say na Naija be top one for the board. same question you dey ask ni me too dey follow dey ask
Quote
WILL THINGS EVER GET BACK TO NORMAL? or na to dey follow the ROPE LINE like that dey go ? 

▀██▀ ▀▀▀▀▀  ▄██████████▀          T O N U P          ▀██████████▄ ▀▀▀▀▀  ▀██▀
THE ULTIMATE LAUNCHPAD ON TON CHAIN
▀████▄     [      Twitter      ]    [    Telegram    ]    [     Medium     ]     ▄████▀
Ever-young
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1162
Merit: 160


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile WWW
April 16, 2024, 07:12:37 PM
 #14

Omo I no sure this our generation go gree repent or dey hardworking again, the only be say we wey be parents, guardians, elders etc, na we the destiny of our next generation lies in our hand because we go need to dey very very hand working to set goals for them, to create awareness say no be street na e life dey like as yahoo dey like this, plenty people believe say na the only means of surviving or kidnapping, stealing but we go prove them wrong. So we go create awareness and also dey consistent say before better thing dey reach person hand person go pass through risks and we go also let them know say if they choose the other side of life, na death be the penalty so mk them dey patient, handworking, consistent. And also we go build the kind wealth wey be say even our next next generation no fit finish the money, like that wen dem born dem into wealth,dem no go carry am for mind to go through bad means just to make money.

rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 296



View Profile WWW
April 17, 2024, 01:31:33 AM
 #15

Everything fall back to the economy and the behaviors of our government, assuming they are doing their work as supposed, all this wouldn't have happened but rather they use their corruption to infect the minds of our citizens indirectly and now they are trying to fight against it. It's obvious they can't stop it, because some youths have already come to a conclusion that this is the way and nothing else. Assuming we had a balanced economy where jobs are available, I don't think this amount of youths would likely fall for this cheap wickedness. However let pray things get better, else even the next generation would likely follow this same part.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!