Official Adegboyega Adeleye
"The super falcons of Nigeria have sealed a place in the round of 16 of the 2023 FIFA WOMEN'S WORLD CUP after pulling off a goalless draw against debutant republic of lreland"
https://www.aljazeera.com/sports/2023 omo my people I greet una well ohhhh na this update I say mak we talk about, like play the Nigeria women world cup don start and the way I dey see tinx e be like say 9ja women wan one dey put body like play, e be like say dey draw for one of their games, but if una go watch the highlights with lreland the way Nnadozie play the game omo that girl some how dey on fire ohhhhhhh,
how this upcoming game go be na Nigerian vs England beckons on Monday the matter no to clean like that but the way dey play go talk wetin dey go do.