Bitcoin Forum
May 22, 2024, 01:29:57 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: God's Blessings In Our Crypto Journey  (Read 61 times)
Agbamoni (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 294



View Profile
August 08, 2023, 09:13:59 AM
 #1

As I wake up this morning, true true, the first thing wey show for my mind na to carry my PC see my timetable for today. All of a sudden, one thought just waka enter my head, e talk say if I no wake up, I no go fit carry my laptop continue my crypto journey. I begin dey remember how things be before and how God don carry me reach where I dey now. I remember when I dey talk about the level wey I wan reach, and see as God carri me reach there small-small. I no dey come here dey preach, but I wan make everybody sabi how God don bring us reach this level and how e still go carry us reach where we dey go. I no sabi the story of Naija local board from the beginning, but e always dey successful by the grace of God, wey e don bless us make we fit share our mind here and e make the local board shine well well. When God dey involved, na so family go dey happy always.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2492
Merit: 624


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
August 08, 2023, 03:44:19 PM
 #2

You sabi wetin make you drop this post and unto say you sabi what's up about our struggle for the local board matters, that one speak volume. Anyway, yes God na ultimate in everything wey we dey do. Even when people dey plan bad for us when we know no, him dey protect us because him say him desire for us na for God and not for evil. As always, he is great and mighty God.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 232

Bitcoin!!


View Profile WWW
August 08, 2023, 06:54:52 PM
 #3

Well said op, once once e good make we sef dey drop post like this to acknowledge papa God for who em be, when I dey look back from were I come from to where I dey go e dey always dey make me thank papa God for the good wey e don do for me, my brother life nor easy ..... If to say no be the grace of God I no no how e for be for me, I no no about others oo but my God is a big GOD.

join us let's praise this mighty God wey dey pampa
Agbe
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 896
Merit: 1266


View Profile
August 08, 2023, 07:57:07 PM
 #4

Op u for no tok am like dis ooo!!! Oda people go dey suspect u sae na ur mamu account because di way too e no dey like aya account. Well really God don do am for us and God do am because we also put pressure. Di Bible say Faith without work is dead and we put di faith into action then God come answer di prayers. Op we thank God sae you come here and see rice and stew, butter and  bread yafuyafu. Dat is why anything we dey do here we dey give to God first before other things. Some people dey come dey see dis board like dis and think sae na so we take start am, no be so. Even me sef na half nai I join dem o. And we jege jege dem oo. No bi Bobo juice.
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!