Bitcoin Forum
June 17, 2024, 06:36:22 PM *
News: Voting for pizza day contest
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: How you got your first Bitcoin?  (Read 251 times)
Agbe
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 924
Merit: 1293

Vave.com - Crypto Casino

View Profile
August 18, 2023, 03:12:23 PM
 #21

Abeg o ! I no mean you oo! Na just illustration I dey do o. E dey sad to dey recall ordeals with scammers but most of them Na lesson's in disguise.  Na true say people no dey patient enough to wait and see the outcome of their efforts in a gradual process but rather dem want ozi gbo Ozi gbo!! parol wey no dey  go down well with them.
Like the saying goes "patience is a virtue" it takes patience to build and to gather that is what people fail to understand. They think it will just start manifesting in a short time for them to start merriment.  Them forget say seed wey person plant go need water and constant attention to grow up. Na so e be every where.
I know that you were not referring to me, I said so because what you said has happened to me. So I was saying that what you said, na di thing wey happened to me. And my own was not on bitcoin investment but it was scammers that scammed me in different platforms, especially Ponzi schemes dem. And it was later I come dey know say na scammers be dat so dem no dey scam me again. But I stuffed from their hands. As for di cryptocurrency investment, patient is the number one thing he needs to do.

██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████            ██████
 █████            █████
  █████          █████
   █████        █████
 ████████      ████████
  ████████    ████████
      █████  █████ 
    ████████████████
    ████████████████
        ████████   
         ██████     
          ████     
           ██         
AVE.COM | BRANDNEW CRYPTO
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀.. CASINO & BETTING PLATFORM
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
🏆🎁
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████   ████████████████   ██████
.
..PLAY NOW..
.
██████   ███████████████████   █████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Zanab247
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1232
Merit: 156

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!

View Profile
August 18, 2023, 04:58:22 PM
 #22

Quote from: Bebe22
Una good morning ooo. As e be like this, I just say make I bring this topic make we come together, discuss.
So, a lot of us may already know, some may not, and others may just be figuring it out now, ( like myself ), that there are 3 broad ways of acquiring Bitcoin.
These 3 ways are; buying, earning & mining.
Yes, I agree with you that buying BTC is the easiest way to hold BTC in your wallet because once you have the money in your bank account within some minutes you can have BTC and hold for the time you want to sell to come before you can sell to make more money from the transaction. Earning and mining of BTC is not easy for someone to get BTC because if you are working in signature campaign which is the popular way people use to earn BTC weekly to finance themselves, but is not easy because you have a particular post you must make to entitle amount of money fixed for each participates to enjoy. And mining is another hard way to get BTC because you need to join a group of people with computer and the group have to be fast to be able to get the amount of BTC they want from the mining.

CryptSafe
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 475

View Profile
August 18, 2023, 05:42:13 PM
 #23

Abeg o ! I no mean you oo! Na just illustration I dey do o. E dey sad to dey recall ordeals with scammers but most of them Na lesson's in disguise.  Na true say people no dey patient enough to wait and see the outcome of their efforts in a gradual process but rather dem want ozi gbo Ozi gbo!! parol wey no dey  go down well with them.
Like the saying goes "patience is a virtue" it takes patience to build and to gather that is what people fail to understand. They think it will just start manifesting in a short time for them to start merriment.  Them forget say seed wey person plant go need water and constant attention to grow up. Na so e be every where.
I know that you were not referring to me, I said so because what you said has happened to me. So I was saying that what you said, na di thing wey happened to me. And my own was not on bitcoin investment but it was scammers that scammed me in different platforms, especially Ponzi schemes dem. And it was later I come dey know say na scammers be dat so dem no dey scam me again. But I stuffed from their hands. As for di cryptocurrency investment, patient is the number one thing he needs to do.

No be small thing chief, experience is a teacher they say. Ponzi scheme don teach person lesson well well. Me too don learn from that one wella. Even for this Crypto space too the lessons learnt don dey enough to make person know what's up with scammers and their tactics so as to safeguard yourself from their gimmicks. Just yesterday my man call me dey yan me about one scheme like that wey him claim say na big company wey dey all weda investment. Omo I look am with corner eye I no even answer am at all. With wetin person don see no be wetin person go come fall for them again.
My stay here don really open my eyes to know wetin dey sup for the industry as a whole. Of person wey don tey for the industry here see scam, at least person go know how to handle am.
Maestro75
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1974
Merit: 329

View Profile WWW
August 18, 2023, 05:43:23 PM
 #24

I earned the first bitcoin in my life through a Twitter campaign,  and it wasn't from this forum,  that year in 2015 when Twitter was the mainstream media for many projects,  I followed a user then and after some time he contacted me to that he has a simple job that he will pay me in bitcoin,  then I already have the basic knowledge about bitcoin and I quickly created a blockchain wallet which was one of the popular bitcoin wallets then,  and after the retweet job the user paid me 5$ in Bitcoin,  and that was the first time I feel the air of freedom since it transaction was very fast

That your $5 bitcoin then go fit reach like $250 now. I no say bitcoin price deh down in 2015 and that na before 2016 weh bitcoin get its second halving and price come go up. If we check history, the price no go reach $500 that time and compare am with wetin price deh now. My own first bitcoin na through campaign I earn am. Maybe na Junior rank I take enter that campaign self. That time campaign full ground and the thing deh reach even junior members too. No bi like now weh be say even Full members no deh fit get campaigns, make e remain lower rank of Member.

B.I.O.K.R.I.P.T|
  BiokriptX Fair Launch is now live in PINKSALE
|🟣 Twitter
🔵 Facebook
🟣 Telegram
Agbe
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 924
Merit: 1293

Vave.com - Crypto Casino

View Profile
August 18, 2023, 05:58:49 PM
 #25

No be small thing chief, experience is a teacher they say. Ponzi scheme don teach person lesson well well. Me too don learn from that one wella. Even for this Crypto space too the lessons learnt don dey enough to make person know what's up with scammers and their tactics so as to safeguard yourself from their gimmicks. Just yesterday my man call me dey yan me about one scheme like that wey him claim say na big company wey dey all weda investment. Omo I look am with corner eye I no even answer am at all. With wetin person don see no be wetin person go come fall for them again.
My stay here don really open my eyes to know wetin dey sup for the industry as a whole. Of person wey don tey for the industry here see scam, at least person go know how to handle am.
Oboy you tok true oo. Dis forum e don teach person well well to detect scammers. Me I don tok sae scammers e no go scam me again. Di first time when I got my bitcoin, I almost entered scammers hand but God saved me from them. Those who dey dis forum as Nigerians make we dey be careful, because scammers dey use different tactics to scam people. Also visit Scam Accusation Board to learn/know things.

██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████            ██████
 █████            █████
  █████          █████
   █████        █████
 ████████      ████████
  ████████    ████████
      █████  █████ 
    ████████████████
    ████████████████
        ████████   
         ██████     
          ████     
           ██         
AVE.COM | BRANDNEW CRYPTO
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀.. CASINO & BETTING PLATFORM
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
🏆🎁
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████   ████████████████   ██████
.
..PLAY NOW..
.
██████   ███████████████████   █████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
CryptSafe
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 475

View Profile
August 18, 2023, 07:12:20 PM
 #26

Na true you talk o Chief. Scam accusations board don really open man eye for this platform. I dey follow up matter dem for the board to see how the scam dem dey take dey happen and how dey take get their victim dem. From the plenty scam cases I don read Na true small things wey person no expect and some na as a result of carelessness from the victims dem too. Wetin I don see there don make me open eye and to dey extremely cautious and careful too.
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 994
Merit: 713

View Profile WWW
August 19, 2023, 06:14:24 AM
 #27

Quote from: Bebe22
Una good morning ooo. As e be like this, I just say make I bring this topic make we come together, discuss.
So, a lot of us may already know, some may not, and others may just be figuring it out now, ( like myself ), that there are 3 broad ways of acquiring Bitcoin.
These 3 ways are; buying, earning & mining.
Earning and mining of BTC is not easy for someone to get BTC because if you are working in signature campaign which is the popular way people use to earn BTC weekly to finance themselves, but is not easy because you have a particular post you must make to entitle amount of money fixed for each participates to enjoy.
And not only that you need to meet up a certain number of post to earn BTC through a signature campaign, but a member also need to get to a certain rank before he/her can start thinking about earning a penny from signature campaign here on this forum, which makes it one of the not easy way to get BTC, as it requires effort, knowledge about Bitcoin and time. And as such buying remains the most easy way.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Nangiconference
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 105
Merit: 4

View Profile
March 22, 2024, 10:33:51 PM
 #28

My first bitcoin was gotten through first purchase in a trading platform though by then I have join forum to learn something like blockchain and bitcoin in particular. So I come dey buy am and and used am to trade and get small profit from the trade. But no be everyone get am from di same way, but everyone get from different ways. But if someone can get bitcoin from mining, omen, day pesen go get am plenty because im go dey do or accept transactions every seconds as a nod in the blockchain.

Many people know bitcoin since 2014  it dem no get the interest to invest or mine it, it was until recently, that when the cryptocurrency market became booming that people are interesting to join bitcoin investment. And people dey earn from all the ones op mentioned.
Abeg e get any platform wey I fit mine BTC because I bin wan buy but my coach tell me say the price of 1btc is more than one million and I no know weda na true. I really Dy interested for btc. If any place Dy to mine am or to buy for a lower rate help me indicate. We know say the bull run Dy come make I follow enjoy too. Thank you
Makus
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 256

Vave.com - Crypto Casino

View Profile WWW
March 22, 2024, 10:46:36 PM
 #29

To buy Bitcoin no hard oo, na we just dey think say na one kind big thing. The reason why satoshi dey na because, if you no fit afford full BTC, you go fit buy smaller division wey dey at your convenient. Any amount wey you fit buy, na from your pocket, and you supposed dey proud of am. After I don receive all the lectures wey I need for this forum to by and hold Bitcoin, including the choice of wallet to use, naim I buy my first set of Satoshi. Though e no really big at first, but on subsequent time, I com dey use DCA take they buy wattin I fit afford wey no go affect my nor mal financial life. Many people dey make the mistake of buying so much Bitcoin at first, then when hungry strike them go just start to sell their Bitcoin to fiay to take survive. And that na wrong practice because time go reach when you no go fit hold again because of the indiscipline wey you don set for ground.

██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████            ██████
 █████            █████
  █████          █████
   █████        █████
 ████████      ████████
  ████████    ████████
      █████  █████ 
    ████████████████
    ████████████████
        ████████   
         ██████     
          ████     
           ██         
AVE.COM | BRANDNEW CRYPTO
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀.. CASINO & BETTING PLATFORM
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
🏆🎁
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████   ████████████████   ██████
.
..PLAY NOW..
.
██████   ███████████████████   █████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Agbamoni
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 299

View Profile
March 22, 2024, 11:02:03 PM
 #30

The fact remains that I haven't seen any job that pays with bitcoin in our country because of the restriction of banks dealing with bitcoin.
You may not have seen but i have. My friend works for a tech company here in Nigeria. They gave options on how to receive payment which include USDT, FIAT, BTC, PayPal, Raven and some which i may not recall. And he chooses Bitcoin because there was a time i had advised him to start investing in Bitcoin. Although such companies are rare.

Abeg e get any platform wey I fit mine BTC because I bin wan buy but my coach tell me say the price of 1btc is more than one million and I no know weda na true. I really Dy interested for btc. If any place Dy to mine am or to buy for a lower rate help me indicate. We know say the bull run Dy come make I follow enjoy too. Thank you
https://coinmarketcap.com/currencies/bitcoin/

My broda this link wey i send you for up na link wey be say when e you click am e go show the current price of bitcoin for dollars, no worry ah go still send you link wey be say you go use convert to naira. Bitcoin no just day above 1 million naira the money big well. Just hold on make i shar the link for you.

Check am here Bitcoin to naira

E go shock weting be the price of bitcoin when you click am. Ah no just wan talk am i want make you click then surprised. And with time we tehy expect say the price go pass like this. Na why people they rush tp buy am now.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 172

#SWGT PRE-SALE IS LIVE

View Profile
March 23, 2024, 02:14:49 PM
 #31

To buy Bitcoin no hard oo, na we just dey think say na one kind big thing. The reason why satoshi dey na because, if you no fit afford full BTC, you go fit buy smaller division wey dey at your convenient. Any amount wey you fit buy, na from your pocket, and you supposed dey proud of am. After I don receive all the lectures wey I need for this forum to by and hold Bitcoin, including the choice of wallet to use, naim I buy my first set of Satoshi. Though e no really big at first, but on subsequent time, I com dey use DCA take they buy wattin I fit afford wey no go affect my nor mal financial life. Many people dey make the mistake of buying so much Bitcoin at first, then when hungry strike them go just start to sell their Bitcoin to fiay to take survive. And that na wrong practice because time go reach when you no go fit hold again because of the indiscipline wey you don set for ground.
It is very easy to buy bitcoin, you don't have to save up money to buy 1btc. It is easy to buy bitcoin by buying in fractions according to what you can afford.  So many people thought bitcoin was so expensive to buy which made them not to acquire some amount of Bitcoin. People need to understand bitcoin before they start acquiring bitcoin, you don't need to you all you have to buy bitcoin.  You buy bitcoin according to the amount you can afford to lose.

SWG.ioPre-Sale is LIVE at $0.15
║〘 Available On BINANCE 〙•〘 FIRST LISTING CONFIRMED 〙•〘 ✅ Certik Audited 〙║
╙ ›››››››››››››››››››››››››››››› BUY NOW ‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹ ╜
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!