Bitcoin Forum
May 02, 2024, 04:05:23 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Dis na opportunity to buy more o make una no go sell o.  (Read 285 times)
Hatchy (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 406
Merit: 461


The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID


View Profile
August 18, 2023, 10:48:56 PM
Merited by hugeblack (2)
 #1

My people, una well don, I don show face make I yan una something about dis Bitcoin matter wey dey scatter our minds. E be like say as di price of Bitcoin wey currently be $26076, and jus dey fall yakata since yesterday dis wan con make  people dey shake like pesin wey see ogbanje. Just yesterday I come dey hear my guys Dem dey talk say Dem wan rush go sell their Bitcoin make Dem for no go loss capital. I just come dey look dem Because Dem too suppose know say Bitcoin normal dey volatile but Dem con dey behave like children for di matter.

 Dem wan rush sell their Bitcoin, but make I tell una, no rush o. Bitcoin dey always waka jeje and sometimes e fit waka like person wey don chop belleful palm oil. E don happen before and e go still happen again. No let fear catch you guys. Dis na di time wey you fit use shine ya eye buy Bitcoin. No go only look the present price, look di future where Bitcoin go dey dance shaku shaku. E fit be chance for pipo wey wan enter Bitcoin levels, no dull yourself. Na time wey beta to buy Bitcoin we dey, no be time to shake like fowl wey see hawk.e fit fall today, jinja tomorrow. No allow FOMO make you sell based on fear. Experts still talk say e go ginger again. E better make you hold steady, buy now as e dey low, sell when edon ripe. Long-term gains dey if you get patience. So, no rush sell, better times still dey come. Grin

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
"Bitcoin: mining our own business since 2009" -- Pieter Wuille
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714622723
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714622723

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714622723
Reply with quote  #2

1714622723
Report to moderator
1714622723
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714622723

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714622723
Reply with quote  #2

1714622723
Report to moderator
1714622723
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714622723

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714622723
Reply with quote  #2

1714622723
Report to moderator
Kodec5
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 56
Merit: 12


View Profile
August 19, 2023, 02:25:05 PM
Merited by hugeblack (1), Hewlet (1)
 #2

My people, una well don, I don show face make I yan una something about dis Bitcoin matter wey dey scatter our minds. E be like say as di price of Bitcoin wey currently be $26076, and jus dey fall yakata since yesterday dis wan con make  people dey shake like pesin wey see ogbanje. Just yesterday I come dey hear my guys Dem dey talk say Dem wan rush go sell their Bitcoin make Dem for no go loss capital. I just come dey look dem Because Dem too suppose know say Bitcoin normal dey volatile but Dem con dey behave like children for di matter.

 Dem wan rush sell their Bitcoin, but make I tell una, no rush o. Bitcoin dey always waka jeje and sometimes e fit waka like person wey don chop belleful palm oil. E don happen before and e go still happen again. No let fear catch you guys. Dis na di time wey you fit use shine ya eye buy Bitcoin. No go only look the present price, look di future where Bitcoin go dey dance shaku shaku. E fit be chance for pipo wey wan enter Bitcoin levels, no dull yourself. Na time wey beta to buy Bitcoin we dey, no be time to shake like fowl wey see hawk.e fit fall today, jinja tomorrow. No allow FOMO make you sell based on fear. Experts still talk say e go ginger again. E better make you hold steady, buy now as e dey low, sell when edon ripe. Long-term gains dey if you get patience. So, no rush sell, better times still dey come. Grin
OP those ur guys fit need flogging oh... 😅
Before dem buy the Bitcoin abi dey no get knowledge about am, why u nvr invite dem come this forum make there eyes open cos wetin go make dem want use panicking go sell the Bitcoin. Make u better advise dem oh.. before dey loose guard, time dey suppose use buy more na him dey want sell (weak hands)
Nheer
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 462
Merit: 500



View Profile WWW
August 19, 2023, 04:16:11 PM
 #3

My people, una well don, I don show face make I yan una something about dis Bitcoin matter wey dey scatter our minds. E be like say as di price of Bitcoin wey currently be $26076, and jus dey fall yakata since yesterday dis wan con make  people dey shake like pesin wey see ogbanje. Just yesterday I come dey hear my guys Dem dey talk say Dem wan rush go sell their Bitcoin make Dem for no go loss capital. I just come dey look dem Because Dem too suppose know say Bitcoin normal dey volatile but Dem con dey behave like children for di matter.
Be like your friends na new dem join dis bitcoin ba? Else by now dem suppose don know de way e de be.

People suppose don know how this Bitcoin mata be and by now dem suppose de expect anything and when the price move downward make we no panic, people wey don tey for this bitcoin thing know how e de be and if you just enter newly you suppose ask first how e de be or make you read about am well so u go know wetin to de expect. people don experience wetin worse sef and still the bitcoin still de bounce back gradually. If we sell as e de go down wetin go con be our gain for the thing instead as e de drop na that time we suppose de try accumulate more sef abi na wen price de go up we wan de buy more? Make we no reason sell anything if not na regret we go later de regret.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
adultcrypto
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 250



View Profile
August 20, 2023, 12:22:55 PM
 #4

My people, una well don, I don show face make I yan una something about dis Bitcoin matter wey dey scatter our minds. E be like say as di price of Bitcoin wey currently be $26076, and jus dey fall yakata since yesterday dis wan con make  people dey shake like pesin wey see ogbanje. Just yesterday I come dey hear my guys Dem dey talk say Dem wan rush go sell their Bitcoin make Dem for no go loss capital. I just come dey look dem Because Dem too suppose know say Bitcoin normal dey volatile but Dem con dey behave like children for di matter.

 Dem wan rush sell their Bitcoin, but make I tell una, no rush o. Bitcoin dey always waka jeje and sometimes e fit waka like person wey don chop belleful palm oil. E don happen before and e go still happen again. No let fear catch you guys. Dis na di time wey you fit use shine ya eye buy Bitcoin. No go only look the present price, look di future where Bitcoin go dey dance shaku shaku. E fit be chance for pipo wey wan enter Bitcoin levels, no dull yourself. Na time wey beta to buy Bitcoin we dey, no be time to shake like fowl wey see hawk.e fit fall today, jinja tomorrow. No allow FOMO make you sell based on fear. Experts still talk say e go ginger again. E better make you hold steady, buy now as e dey low, sell when edon ripe. Long-term gains dey if you get patience. So, no rush sell, better times still dey come. Grin
No person we no wise go dey jones now. Halving na next year, why person go sell. According to one senior guy "only fools are selling Bitcoin now". E get wetin the guy see wey make am talking that thing. So, no be now them dey draw person ear as I believe say anybody wey dey here supposed to know how to position for the next bull run.

Abu-Naim
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 262



View Profile WWW
August 20, 2023, 12:34:40 PM
 #5

My people, una well don, I don show face make I yan una something about dis Bitcoin matter wey dey scatter our minds. E be like say as di price of Bitcoin wey currently be $26076, and jus dey fall yakata since yesterday dis wan con make  people dey shake like pesin wey see ogbanje. Just yesterday I come dey hear my guys Dem dey talk say Dem wan rush go sell their Bitcoin make Dem for no go loss capital. I just come dey look dem Because Dem too suppose know say Bitcoin normal dey volatile but Dem con dey behave like children for di matter.

 Dem wan rush sell their Bitcoin, but make I tell una, no rush o. Bitcoin dey always waka jeje and sometimes e fit waka like person wey don chop belleful palm oil. E don happen before and e go still happen again. No let fear catch you guys. Dis na di time wey you fit use shine ya eye buy Bitcoin. No go only look the present price, look di future where Bitcoin go dey dance shaku shaku. E fit be chance for pipo wey wan enter Bitcoin levels, no dull yourself. Na time wey beta to buy Bitcoin we dey, no be time to shake like fowl wey see hawk.e fit fall today, jinja tomorrow. No allow FOMO make you sell based on fear. Experts still talk say e go ginger again. E better make you hold steady, buy now as e dey low, sell when edon ripe. Long-term gains dey if you get patience. So, no rush sell, better times still dey come. Grin
Your friends no get patient na why they wan rush sell am. Them no suppose invest the money wey them no fit lose for bitcoin self na the advice wey people they always give for here.

You need to calm your friends down and tell them about the principles behind bitcoin investment, you go also explain our volatile the bitcoin market be because this price movement na normal thing if person don de use to am.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Stable090
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 616
Merit: 420



View Profile WWW
August 20, 2023, 09:53:26 PM
Merited by hugeblack (1)
 #6

My people, una well don, I don show face make I yan una something about dis Bitcoin matter wey dey scatter our minds. E be like say as di price of Bitcoin wey currently be $26076, and jus dey fall yakata since yesterday dis wan con make  people dey shake like pesin wey see ogbanje.
As I see bitcoin price dey dump, my body just weak, but make we no allow am disturb us, d dump wey dey happen na normal thing, but we all know say e no easy make u see ur money dey dump anyhow, but na another opportunity for us to accumulate more bitcoin if we get get extra money wey we no need for now, make we give am time e go bounce back, we no suppose panic sell because of the dump, and make we no dey disturbed, because it’s just temporary.

I just come dey look dem Because Dem too suppose know say Bitcoin normal dey volatile but Dem con dey behave like children for di matter.
All of us suppose sabi about bitcoin volatility before we carry our money put inside now, if u know about bitcoin volatility, then you won’t panic and sell your bitcoin because of d current dump wey dey happen. If anybody wan invest in bitcoin, make dem get am for mind say dem go hold am for long term, if you really wan hold and for long term, then na to commot eye for d wallet now wey bitcoin dey drop.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
Sim_card
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 369



View Profile WWW
August 21, 2023, 10:26:11 AM
 #7

OP, I hope say you advice your friends with this same advice wey you dey give us for the forum because as long as your friends get person like you,them no suppose to make any move to sell because of the dump in bitcoin price. This na better opportunity for us to buy more bitcoin add to the own wey we already get,instead of selling them. I dey knew for here and I never experience much drop for bitcoin price na that time wey bitcoin price dey recover from last year bear market, na e I join this forum,but from the little knowledge wey I don gather,I understand say bitcoin price go still pump again.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1064
Merit: 501



View Profile WWW
August 21, 2023, 04:54:46 PM
 #8

OP em get wetin I no understand. Did you advice your friends not to sell their bitcoin or you just let them be to sell their bitcoin? Em go d somehow if you let them be to go on to sell their bitcoin, without telling them sae the fall of bitcoin is for the time being. Soon everything go bam, and them go smile at the end.

OP you did well and your advice is acceptable but  wetin no go follow be sae if you finally allow your friends to go on to sell their bitcoin, and you wan come here to advice us not to wey be sae majority of us don know sae na when bitcoin d fall for price, na the time to accumulate more bitcoin because of the knowledge wey we don get for forum sae everly the price of bitcoin go skyrocket more than it is now.

Why I d yarn like this na because before you start to advise the forum members about wetin almost all of them don know about bitcoin volatility, you supposed to tell your friends around you wetin them suppose to know about bitcoin before don go d panic to sell due the decline of price.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Zanab247
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1190
Merit: 120


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
August 21, 2023, 05:21:50 PM
 #9

Quote from: Hatchy
Just yesterday I come dey hear my guys Dem dey talk say Dem wan rush go sell their Bitcoin make Dem for no go loss capital. I just come dey look dem Because Dem too suppose know say Bitcoin normal dey volatile but Dem con dey behave like children for di matter.
But if e b say your guys buy at d rate of $18k wen d price of BTC fall down well well, u for allow dem sell their BTC to get profits because u no no whether dey wan use d money pay their school fees or dey wan use d money improve other businesses because if he sell at dis current price $26k nothing bad about it. That is how someone advice me in d past not to sell my BTC wen d price stand for $30k last two months because we buy BTC at d same thing but I didn't listen to him wen he tell me to endure holding my BTC but i tell him that I hear, not knowing that I have sold my BTC waiting for another big bump to come so that I can buy and hold again.

sokani
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 434


Top Crypto Casino


View Profile WWW
August 21, 2023, 08:55:44 PM
 #10

E be like say your friends na newbies and dem buy Bitcoin during dis year's ATL, becuz I no see how person go panic wan go rush sell im Bitcoin becuz di price drop to $26k. Whoever sensitize your friend about Bitcoin did a poor job, dem suppose let am know say bitcoin na volatile asset and di price dey rise and fall any how. if person no teach am, himself suppose dey read up do small research. If your friend fit react like dis becuz of di price drop, hope say na di person na im even hold di private keys to him wallet becuz I don hear of one funny story like dat wey somebody get Bitcoin but an anoda person dey hold am.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
CASINO
.
SPORTS
.
RACING
OFFICIAL PARTNER OF
Argentina NT
CLOUD9
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 616
Merit: 509


Top Crypto Casino


View Profile WWW
August 21, 2023, 10:01:51 PM
 #11

E be like say your friends na newbies and dem buy Bitcoin during dis year's ATL, becuz I no see how person go panic wan go rush sell im Bitcoin becuz di price drop to $26k. Whoever sensitize your friend about Bitcoin did a poor job, dem suppose let am know say bitcoin na volatile asset and di price dey rise and fall any how. if person no teach am, himself suppose dey read up do small research. If your friend fit react like dis becuz of di price drop, hope say na di person na im even hold di private keys to him wallet becuz I don hear of one funny story like dat wey somebody get Bitcoin but an anoda person dey hold am.
My brother na lack of understanding and proper orientation dey cause this sudden rush of sales of bitcoin, imagine person wey don be expert when it's comes to the market price follow, e go only dey get joy say plenty opportunities don come to buy as much bitcoin as him want not to rush and sell the small wey him don try gather accumulate.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2478
Merit: 621


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
August 22, 2023, 05:30:00 PM
 #12

E be like say your friends na newbies and dem buy Bitcoin during dis year's ATL, becuz I no see how person go panic wan go rush sell im Bitcoin becuz di price drop to $26k. Whoever sensitize your friend about Bitcoin did a poor job, dem suppose let am know say bitcoin na volatile asset and di price dey rise and fall any how. if person no teach am, himself suppose dey read up do small research. If your friend fit react like dis becuz of di price drop, hope say na di person na im even hold di private keys to him wallet becuz I don hear of one funny story like dat wey somebody get Bitcoin but an anoda person dey hold am.

But persin fit still sell during the bear time or this little drop wey happen few days ago if you dey sure say e go drop where you go fit cash out. The thing wey make people dey talk say e no good to sell and just to hodl na say nobody dey sure say you go still fit meet better low price if you sell. Oya see for example with the drop of price to $26k from $30k , that one na already 4k profit but na only if persin chop onions to see say the price go crash otherwise selling why people dey hope for buy no bad. Na persin still dump him coin wey crash drop price come down.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 215

Bitcoin!!


View Profile WWW
August 22, 2023, 08:16:13 PM
 #13



But persin fit still sell during the bear time or this little drop wey happen few days ago if you dey sure say e go drop where you go fit cash out. The thing wey make people dey talk say e no good to sell and just to hodl na say nobody dey sure say you go still fit meet better low price if you sell. Oya see for example with the drop of price to $26k from $30k , that one na already 4k profit but na only if persin chop onions to see say the price go crash otherwise selling why people dey hope for buy no bad. Na persin still dump him coin wey crash drop price come down.

Bro the thing na be say, Bitcoin na coin wey e no get as e wan be for this life e must rise, I mean e must rise no matter what, and the concept of demand and supply theory don prove am say e must go up, so by the time person don understand this basic fact about Bitcoin I no sure say all this small small sideways and bear run suppose affect that person holding of bitcoin because, the original movement of Bitcoin na up trend or bull run so all this bearish movement dem na just temporary something.
Yes oo person fit sell oo for this bearish movement, but make the purpose nor be say panic from the down trend price, but rather make e be say na case of emergency go make person no consider the loss to sell en coin.

Our elders say strong man wey fall go stand up again na just time e go take
Mate2237
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 714
Merit: 580


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
August 22, 2023, 08:38:26 PM
 #14

As I read am finished di thing come dey make laf sef  Grin, one thing I go sae, the fear of the unseen is one of the best approach to succeed in life. When you have seen, there's no need to be afraid but something that you have not seen, it is better you have to fear it. And another thing wey I will also like to put mouth, this one wey everybody dey tok say hodle and hodle, now if di person e no come get anything doing, how I'm go do am. Im no go sell and live? Oda people sef e don asked dis kind question before oo.

To hodle is good but make we no starve ourselves oo. Life first, because na di living can hodle and not di dead. Di bull market e still dey far so make dey use wisdom dey follow am dey go. But even though you dey sell to survive make you no sell all. Me when I dey tok, I dey tok di advantages and the disadvantages so dat we go dey reason am from di two sides. I no dey tok only di benefits.









▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
AYOBA
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 140



View Profile
August 23, 2023, 09:25:40 PM
 #15

My people, una well don, I don show face make I yan una something about dis Bitcoin matter wey dey scatter our minds. E be like say as di price of Bitcoin wey currently be $26076, and jus dey fall yakata since yesterday dis wan con make  people dey shake like pesin wey see ogbanje. Just yesterday I come dey hear my guys Dem dey talk say Dem wan rush go sell their Bitcoin make Dem for no go loss capital. I just come dey look dem Because Dem too suppose know say Bitcoin normal dey volatile but Dem con dey behave like children for di matter.

 Dem wan rush sell their Bitcoin, but make I tell una, no rush o. Bitcoin dey always waka jeje and sometimes e fit waka like person wey don chop belleful palm oil. E don happen before and e go still happen again. No let fear catch you guys. Dis na di time wey you fit use shine ya eye buy Bitcoin. No go only look the present price, look di future where Bitcoin go dey dance shaku shaku. E fit be chance for pipo wey wan enter Bitcoin levels, no dull yourself. Na time wey beta to buy Bitcoin we dey, no be time to shake like fowl wey see hawk.e fit fall today, jinja tomorrow. No allow FOMO make you sell based on fear. Experts still talk say e go ginger again. E better make you hold steady, buy now as e dey low, sell when edon ripe. Long-term gains dey if you get patience. So, no rush sell, better times still dey come. Grin

E be like sai your friend is out of him sense if not how can someone invest and when e hard  that the market is going down that's why e wan rush sell the Bitcoin, it may be the money that e use investment na person give am for him to keep and the person want the money back dat's reason why. If not for me o this is not the right time for him to selling it, my advice to him is too go look for money and buy more Bitcoin since is getting low now, because not matter how eh dump it may pump.

Bebe22
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 50
Merit: 7


View Profile
August 23, 2023, 10:39:51 PM
 #16

 Cheesy lol
Op advise your friends ooo, or better still invite them come forum. Halving na next year and now no be the time to dey rush sell bitcoin. Investing in bitcoin really tests someone, and knowledge is key when it comes to anything finances. As they no get knowledge, them go sha make mistake learn from am, but as them get you abeg help them.
Dzwaafu11
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 504
Merit: 328



View Profile WWW
August 24, 2023, 09:28:58 PM
Last edit: August 24, 2023, 09:53:03 PM by Dzwaafu11
 #17

My people, una well don, I don show face make I yan una something about dis Bitcoin matter wey dey scatter our minds. E be like say as di price of Bitcoin wey currently be $26076, and jus dey fall yakata since yesterday dis wan con make  people dey shake like pesin wey see ogbanje. Just yesterday I come dey hear my guys Dem dey talk say Dem wan rush go sell their Bitcoin make Dem for no go loss capital. I just come dey look dem Because Dem too suppose know say Bitcoin normal dey volatile but Dem con dey behave like children for di matter.

Person wey know about bitcoin and gather mind to invest in suppose don know say the price they volatile e fit come down and e fit rise and na why we always tell people how bitcoin market work before they go invest, your friends no suppose worry them self about the price matter make Dey keep their bitcoin time they come wey dey go get there money with profit.

Beside even if they sell am now they may no even get their money back so why they go wan sell am just because if the price wey low, I don’t know for some people but me I Dey always expect anybody wey don get mind invest in bitcoin suppose don know everything about the investment both how price fluctuate sometimes and any other things that they suppose know

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Timmzzy
Member
**
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 34

👉bit.ly/3QXp3oh | 🔥 Ultimate Launc


View Profile
August 26, 2023, 08:34:06 AM
 #18

My people, una well don, I don show face make I yan una something about dis Bitcoin matter wey dey scatter our minds. E be like say as di price of Bitcoin wey currently be $26076, and jus dey fall yakata since yesterday dis wan con make  people dey shake like pesin wey see ogbanje. Just yesterday I come dey hear my guys Dem dey talk say Dem wan rush go sell their Bitcoin make Dem for no go loss capital. I just come dey look dem Because Dem too suppose know say Bitcoin normal dey volatile but Dem con dey behave like children for di matter.

 Dem wan rush sell their Bitcoin, but make I tell una, no rush o. Bitcoin dey always waka jeje and sometimes e fit waka like person wey don chop belleful palm oil. E don happen before and e go still happen again. No let fear catch you guys. Dis na di time wey you fit use shine ya eye buy Bitcoin. No go only look the present price, look di future where Bitcoin go dey dance shaku shaku. E fit be chance for pipo wey wan enter Bitcoin levels, no dull yourself. Na time wey beta to buy Bitcoin we dey, no be time to shake like fowl wey see hawk.e fit fall today, jinja tomorrow. No allow FOMO make you sell based on fear. Experts still talk say e go ginger again. E better make you hold steady, buy now as e dey low, sell when edon ripe. Long-term gains dey if you get patience. So, no rush sell, better times still dey come. Grin

E get one picture wey i come across for internet wey say JUNE JULY AND AUGUST na months wey no follow lie lie to invest on anything, still on the picture SEPTEMBER,OCTOBER down to DECEMBER na best month to trade whcih means say by then we fit see money come inside the market wella. make we just dey wait, in ENGLISH them dey call am FINGERS CROSS so make we dey see.

▀██▀ ▀▀▀▀▀  ▄██████████▀          T O N U P          ▀██████████▄ ▀▀▀▀▀  ▀██▀
THE ULTIMATE LAUNCHPAD ON TON CHAIN
▀████▄     [      Twitter      ]    [    Telegram    ]    [     Medium     ]     ▄████▀
Spaceman1000$
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 153



View Profile
August 27, 2023, 10:37:42 PM
 #19

My people, una well don, I don show face make I yan una something about dis Bitcoin matter wey dey scatter our minds. E be like say as di price of Bitcoin wey currently be $26076, and jus dey fall yakata since yesterday dis wan con make  people dey shake like pesin wey see ogbanje. Just yesterday I come dey hear my guys Dem dey talk say Dem wan rush go sell their Bitcoin make Dem for no go loss capital. I just come dey look dem Because Dem too suppose know say Bitcoin normal dey volatile but Dem con dey behave like children for di matter.

 Dem wan rush sell their Bitcoin, but make I tell una, no rush o. Bitcoin dey always waka jeje and sometimes e fit waka like person wey don chop belleful palm oil. E don happen before and e go still happen again. No let fear catch you guys. Dis na di time wey you fit use shine ya eye buy Bitcoin. No go only look the present price, look di future where Bitcoin go dey dance shaku shaku. E fit be chance for pipo wey wan enter Bitcoin levels, no dull yourself. Na time wey beta to buy Bitcoin we dey, no be time to shake like fowl wey see hawk.e fit fall today, jinja tomorrow. No allow FOMO make you sell based on fear. Experts still talk say e go ginger again. E better make you hold steady, buy now as e dey low, sell when edon ripe. Long-term gains dey if you get patience. So, no rush sell, better times still dey come. Grin

My brother, Omo allow  anybody way wan sell him coin, make him sell am, na person way dey new to the system go begin panick. As an investor, you suppose don know say market dey fluctuate based on market forces. The way the market be,  be say, if them way wan sell their coin, no sell, buyers no go see market buy, so na 2 way thing.
Because as the market dey currently on down trend, some traders way predict am, dey cash out watin no good, so na so when bull run happen too, some people dey happy. So the life normally na generally market.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!