Bitcoin Forum
May 01, 2024, 05:00:09 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: What do you think will be the price of Bitcoin until the this year end  (Read 211 times)
Onyeeze (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 490
Merit: 151



View Profile
September 08, 2023, 12:29:13 AM
 #1

Una know say this bitcoin the price no dey stay one place, the price dey go up and down when the price go up e go later come down, and some people dey talk say na market dey make the price of bitcoins dey go high and also dey fall, this year the price of Bitcoin be dey good dey go, but quite unfortunate the price come dey fall wella, so wetin make i carry this thread come, i wan come dey as una so that I go know wetin dey una mind for wetin una feel say go be price of Bitcoin until we enter 2024, make we use the experience we get for now in bitcoin to predict were go be bitcoin price for the end of the year.

A. 20k-28k
B. 30k-35k
C. 35k-40
D. 40k-45

Or wetin you feel say go be bitcoin price list, welda the price no go reach that high or e go fall below such price list, because bitcoin price e get as e dey b, e reason say before this year go end bitcoin price go fit fall and cum go below 20k for the price and cum dey 19k-18k to 17k, i wan make we use the price of bitcoin now cum make the analysis because this year just remaining  just three months ahead, which is month of October, November and December, so can bitcoin use this remaining month rise or fall, na this be my question.


1714539609
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714539609

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714539609
Reply with quote  #2

1714539609
Report to moderator
1714539609
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714539609

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714539609
Reply with quote  #2

1714539609
Report to moderator
There are several different types of Bitcoin clients. The most secure are full nodes like Bitcoin Core, which will follow the rules of the network no matter what miners do. Even if every miner decided to create 1000 bitcoins per block, full nodes would stick to the rules and reject those blocks.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1526
Merit: 4833



View Profile
September 08, 2023, 06:48:34 AM
 #2

I do not think I have to be repeating myself because most people would have gone to the speculation board to make this type of prediction. I would have preferred naira to be used which can make the guess more difficult because bitcoin is more volatile in naira.

In Nigeria, we spend naira, not dollar. At least, if naira is still our legal tender, let us make it relevant.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
EarnOnVictor
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 658
Merit: 601


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
September 08, 2023, 11:01:56 AM
Merited by hugeblack (2)
 #3

I'm afraid, I can't choose any of your defined ranges because as an experienced trader, I know how the market works, and your range didn't define the prevailing condition well unless I want to gamble.

It would be more polite if they were both fairly wider defined on both up and down range levels, not blindly believing that it would be up or down with such a confined range bound as seen above. And much as I know that Bitcoin might end the year around $30,000 (give or take), it will be more appropriate to use the right bound range. That is why I would define mine thus;

Bitcoin would be within the range of $15,000 and $37,000 by the last second of Dec. 2023. All strong analyses used for now are pointing towards the same possibility. As you can see, the range is wide enough because no one perfectly knows what the market will do eventually, and if one defines it on the lower level only, what if it ends up?

However, these levels ($25,000-24,700, $31,450-$29,400 and $35,000-$37,000) should help further as Bitcoin finds its way amidst the battles between Bulls and Bears till the year ends.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Promocodeudo
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 182


Play Bitcoin PVP Prediction Game


View Profile WWW
September 08, 2023, 01:22:13 PM
 #4

Bitcoin price to me, is unpredictable, so trying to choose any of the aforementioned figures will be a mistake on its own, because Bitcoin price is not steady, so how are we going to know the exact price at the end of the year, note, bitcoin price is been controlled by the influx of investors, is it possible for us to know the number of persons that will invest in bitcoin before the end of this year, I think the answer is no, bitcoin will boom, but no one knows the exact time, what I will say here is, let's accumulate as much as we can now and what we can afford to let go, and wait for the time to come.

Doan9269
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 854
Merit: 576



View Profile
September 08, 2023, 01:25:21 PM
Merited by hugeblack (1)
 #5

There's nothing to predict about the market price for bitcoin between now till the end of the year, there's nothing that cannot happen when it comes to price volatility, despite that we are approaching the end of the year to launch into 2024 which there shall be Halving, we can see bitcoin from where it is now rising up to $50,000 and before the end of year doing down again to where we are currently.

Also it might be that the market remain dip for these long that everything standstill throughout the year within $25,000 to $30,000 abd things begin to change next year, what we should set as an important target is on how we are going to take place in these opportunity whenever it's convenient for the demand and supply to stir up the market in our favour when we would have invested and hodl waiting for such tie to come.

.
 airbet 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 .

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

   
|.
....
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
.
 PLAY NOW 
Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2464
Merit: 621


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
September 08, 2023, 02:22:17 PM
 #6

On a general note me I no dey expect say price go increase pass as we dey see am so till the end of the year even though some people still dey predict say e go reach 40k or 50k but me I no see that happening because we no go get two bull run for one circle of bitcoin halving. And again the thing be say bitcoin price dey stay on a low key during the year before halving, so I still believe say we go dey as we dey or price fit still begin drop. As you know and as you talk, price dey go up and down and anyone fit still happen.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Stable090
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 616
Merit: 420



View Profile WWW
September 08, 2023, 05:02:44 PM
Merited by hugeblack (2)
 #7

Una know say this bitcoin the price no dey stay one place, the price dey go up and down when the price go up e go later come down, and some people dey talk say na market dey make the price of bitcoins dey go high and also dey fall, this year the price of Bitcoin be dey good dey go, but quite unfortunate the price come dey fall wella, so wetin make i carry this thread come, i wan come dey as una so that I go know wetin dey una mind for wetin una feel say go be price of Bitcoin until we enter 2024, make we use the experience we get for now in bitcoin to predict were go be bitcoin price for the end of the year.
I no get any price for mind wey bitcoin fit go, if u talk say bitcoin fit go up before the year go end, no dey surprise say na down e go come during that time wey u think say e go pump. Everybody just dey make prediction, but nobody knows the actual price wey bitcoin will go at a particular time, only if we wan deceive ourselves, but put am for mind say u go just accept am for any price wey e go before year go end, but no allow anybody raise your hope that bitcoin will pump, and don’t allow anyone discourage you that bitcoin is going to dump.

because bitcoin price e get as e dey b, e reason say before this year go end bitcoin price go fit fall and cum go below 20k for the price and cum dey 19k-18k to 17k, i wan make we use the price of bitcoin now cum make the analysis because this year just remaining  just three months ahead, which is month of October, November and December, so can bitcoin use this remaining month rise or fall, na this be my question.
Nobody fit sabi how low bitcoin price fit go, if na because u wan invest na y u dey reason all dis, as u see say bitcoin by dey down, e no go bad make u dey invest with small money wey u get, if u dey wait for bitcoin price to go down more before u go fit invest, then u fit miss out ooo, because nobody sabi how low bitcoin price go be, and bitcoin no go alert anybody say I don dump reach d lowest level, or I don pump reach d highest level.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 508


Top Crypto Casino


View Profile WWW
September 08, 2023, 05:53:31 PM
 #8

On a general note me I no dey expect say price go increase pass as we dey see am so till the end of the year even though some people still dey predict say e go reach 40k or 50k but me I no see that happening because we no go get two bull run for one circle of bitcoin halving. And again the thing be say bitcoin price dey stay on a low key during the year before halving, so I still believe say we go dey as we dey or price fit still begin drop. As you know and as you talk, price dey go up and down and anyone fit still happen.

Well for the price of bitcoin this month I no go for fit predict because the price still dey fluctuate and  as the halving dey near na so many things go dey sup but am rest assured say bitcoin go rise even if e no start now. Me self dey even pray say make the price e even low sef because  when e dey low for now person fit gather more bitcoin ahead of the bull run wey dey come.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Mate2237
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 700
Merit: 580


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
September 08, 2023, 07:32:35 PM
 #9

The price is unpredictable and I was even thinking that the #29+m of one bitcoin which was $30k would end the year but with the volatility of bitcoin has changed the price and early this morning the price was $26+k and in the afternoon everything just changed to to $25+k again so op those your price list there will become imaginable to us. I can't select any of them for now. From the beginning of this year we have been on this prediction at Speculation Board and other places yet non of the prediction has been accurately predicted.

For the rising and falling of the price. I will take the rising option of it, the prise will slidely rised up to the previous price of all time high in this year. And before this price will start this increase it will enter November and why I am taking November to be the rising Month because even last year, it was from the month of November that the price started rising up. So let's see the price analysis in the month of November.









▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
Dr.Bitcoin_Strange
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 514


Go after the goal... Go!!! It is worth getting!


View Profile WWW
September 08, 2023, 10:49:40 PM
 #10

Just three months to the end of the year and yet the price have not started rising. Right from the early months of this year, we have always stayed positive in our speculation about the price of Bitcoin towards the end of the year, and here we are almost at the end of the year and the price is still bearish which gives the impression that the price might remain bearish till the end of the year, although i believe that Bitcoin might be able to reach either $30k or $35k before the year finally ends but that's by chance.

.
 airbet 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 .

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

   
|.
....
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
.
 PLAY NOW 
Nheer
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 500



View Profile WWW
September 09, 2023, 08:00:47 AM
 #11

I would have preferred naira to be used which can make the guess more difficult because bitcoin is more volatile in naira.

In Nigeria, we spend naira, not dollar. At least, if naira is still our legal tender, let us make it relevant.
You’re right Charles-Tim since this is a local board and not the general board i also think predictions should be made using our own currency. But i think a lot of people are used to tracking bitcoin price using dollar, i am also used to it too but i agree with you on the fact that price predictions should be made here with naira to make it more difficult and also since it’s own own currency.

so wetin make i carry this thread come, i wan come dey as una so that I go know wetin dey una mind for wetin una feel say go be price of Bitcoin until we enter 2024, make we use the experience we get for now in bitcoin to predict were go be bitcoin price for the end of the year.
We all know how Bitcoin movement is so predictions don’t really matter much to me because it’s difficult to identify which prediction is correct. Bitcoin will move in whatever direction it wants to go so we can only hope that by the end of the year it should make a favorable movement but in my opinion I don’t think there would be any special movement but I don’t think it would go too high or too low by the end of the year.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Donneski
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 28
Merit: 11


View Profile
September 09, 2023, 12:53:35 PM
 #12

The the price of Bitcoin isn't regulated by any recognized agency but by the happenings in the global market, the demand & availability of the coin and sometimes the sentimental opinion of the big crypto currency investors, I think it's very difficult to predict the price of Bitcoin over particular period of time.
One can predict a rise from the current at the end of the year while we experience a significant fall from the current price while another predicts a fall from the current price and the contrary happens at the of the year.
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1036
Merit: 673


View Profile WWW
September 09, 2023, 04:20:53 PM
 #13

I do not think I have to be repeating myself because most people would have gone to the speculation board to make this type of prediction. I would have preferred naira to be used which can make the guess more difficult because bitcoin is more volatile in naira.

In Nigeria, we spend naira, not dollar. At least, if naira is still our legal tender, let us make it relevant.
I agree with you on this,  after all this is Nigeria local board and every discussion as regards to currency exchange value discussion should be done using the naira vs such commodity,  and since Bitcoin is the asset featured in this discussion and in others not to have the thread moved to Bitcoin speculation board,  ops may need to replace the $ figure in the prediction to Naira instead.

Bitcoin may likely maintain a stable price for a while and if that is the case then we may not go anything much higher than we are right now.
Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 501



View Profile WWW
September 09, 2023, 04:32:32 PM
Merited by hugeblack (2)
 #14

Knowing the price wey Bitcoin go be at the end of the year, na that one wey many of us no know sha and em go hard for any of us to predict am correctly sae, na this exact price wey bitcoin go be at the end of the year. Anyway sha, base on sae you don ask the question here, and you want make we give our prediction of wetin bitcoin price go be, I go predict am sae we fit the see $30k-$35k at the end of the year. No be sae peso d sure of the price. Na just speculation as we all know. Where peso d look forward to na bull run season, no be this year price sef.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Sim_card
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 367



View Profile WWW
September 09, 2023, 04:38:34 PM
 #15

Bitcoin price before this dip took almost three month on 29k+-30k+,before it dip to this current price and if you have notice,the price resistance is 26k+ currently. If in the next three months,bitcoin can break this resistant price and go above 27k. Then there is a hope that bitcoin price will go above 30k but I can't predict the actual figure as this is always unpredictable. I am using from past movement to speculate,I don't think that bitcoin price will go below 23k. The halving is almost seven months and we should see a price level of 31k+ and the end of this year because it will remain only four months to the halving by then.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 673



View Profile WWW
September 09, 2023, 07:47:33 PM
 #16

A. 20k-28k
B. 30k-35k
C. 35k-40
D. 40k-45

Or wetin you feel say go be bitcoin price list, welda the price no go reach that high or e go fall below such price list, because bitcoin price e get as e dey b, e reason say before this year go end bitcoin price go fit fall and cum go below 20k for the price and cum dey 19k-18k to 17k, i wan make we use the price of bitcoin now cum make the analysis because this year just remaining  just three months ahead, which is month of October, November and December, so can bitcoin use this remaining month rise or fall, na this be my question.

Currently now, dis month of September wey we dey now go really be d determining factor on what we go take end the year for the price of bitcoin. I no to get wetin to talk or give a perfect range of price. Wetin dey be say, if dis month go well and we experience more dip, I no sure say we go make am reach $40K by year end. But if d thing go opposite ways, I feel a big deep na him go result in a bullish market and we fit see the price close to that $40K or even slightly above am. Dis na my personal opinion on how I don dey observe the market, anythin fit happen sha bcos all na still speculations.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
..........UNLEASH..........
THE ULTIMATE
GAMING EXPERIENCE
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
/// PLAY FOR  FREE  ///
WIN FOR REAL
..PLAY NOW..
rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 296



View Profile WWW
September 12, 2023, 01:28:49 PM
 #17

Anyway, make we no dey rush just to entire the next year because of how the price go go, this period Bitcoin dey very down and I believe say now nah the best time for people to buy more, make we no think about the price first but make we think of how much Bitcoin we go fit accumulate, if we dey always they think of how much Bitcoin go cost for the next year e go make some of us go borrow money take invest on am.
I see the amounts way you drop for the threas based on the price matter, but I go assume say the actual amount way Bitcoin go coat for next year you no write am there, the thing be say make we accumulate more and wait for the huge return, this month way we dey so Bitcoin fit no surprise us but I dey sure say from now until the year go finish Bitcoin price go shork us wela, so make we no doubt am, as the country economy no balance at all make we try use this opportunity well.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Odohu
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 364
Merit: 338



View Profile WWW
September 12, 2023, 02:27:04 PM
 #18

This post actually belong to the speculation board but since you want us to discuss it in our local board, it is fine; at least some people will feel at home to give their opinion. To me, it is extremely difficulty predicting what the price of Bitcoin will be before the end of this year considering how long price have been stuck between $26k and $29k region. In one of my comment in a similar post, I explained why I feel we will see some sharp moves downward before the expected bullrun billed to commence next year. Weather this will happen and when it will happen is what is not clear to me. Besides, we are already entering the last quarter of the year and soon the news of the halving will dominate the media... as you know, such positive news would have already started some positive response.

The best suggestion me fit give anybody now na to arrange yourself and buy some Bitcoin before this year ends. No look the price at all; no find the bottom before u enter bottomless pit come miss the joy wey dey come.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Mr.right85
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 896
Merit: 645



View Profile WWW
September 12, 2023, 02:35:25 PM
 #19

Hugeblack, (I don’t know if you can follow up pighin English but, It doesn’t look like you don’t so, am going to speak anyway even while referencing you).
U b Omo naija? I knw say u no need b 2 participate 4 here bt, u dey giv me chills 2 see u being activ of following up mata 4 we corner. It’s welcumd nd weldone.

Meanwhile, wen I see dis thread 4 here shah, I gt double torts on am via say, e sure 4 speculation bt still, nothing spoil nd u 4 try specify whch currency we cari dey drop prediction as, na naija corner b dis, e no hard me 2 assume say na naira I mean nd bitcoin don fly pass day kind level.

Dis range way u don giv, e no too big. I go say I bracket watin u feel say go b d range (low-high) nd so anytin u dey xpect of us na to play around ur own range. Dat na jst 2 agree wth ur own speculation. Maybe I 4 open poll nd create wider range by still, we no go fit get am if not, persn 4 dey use am chop 4 games & round nd also play around wth investments.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
▄▀▀▀











▀▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
SIGN UP


▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▄











▄▄▄▀
Jessie2121
Member
**
Offline Offline

Activity: 133
Merit: 16


View Profile
September 12, 2023, 03:40:40 PM
 #20

I no understand why this place be like foreign place, abeg who activate English for this local board? See e no make sense oh, we just dey sell ourselves for this forum. Make una go other board you go need google translator before you understand wetin them dey tqlk about, una dey here dey use English. I dey disappointed I no go lie. And make I remind all of una wey go sch as me I no near sch gate, nah only Pigin language we get here oh, nothing like Pigin English.

And as for the price of Bitcoin I no understand why e dey jump go up small time nah down down you go see am, but from how e be now I think say nah up e go begin go as e don enter $26,100. Make we just dey hope say e go climb up again. I just dey feel for all this our oga them wey dey hold, I pray make e favor them sha.
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!