Bitcoin Forum
May 21, 2024, 04:22:26 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: 5 ogbonge things wey pesin supose sabi for bitcoin matter  (Read 55 times)
Forever101 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 337
Merit: 27


View Profile
September 12, 2023, 07:03:46 PM
 #1

Original topic: 5 resources to teach average Joe about Bitcoin

Author: fillipone

To dey answer person about this kind question always dey be like something wey hard for me
 I dey hear about bitcoin matter, abeg how I fit buyan??.

As e be, I no like to dey chuk hand any how for something wey I no too dey sure for , e just be like say person dey buy bitcoin even when inh know know how e dey be, na so e sti be for any business wey person no sabi.

The thing wey I wan make my marlee, even ordinary agbero sabi na the one wey be the bottom sense for bitcoin matter before them go dey yan about to get some.
The matter say to dey explain bitcoin dey difficult, no be lie. bitcoin dey for the mouth of cryptograph,economy,  money matter-wey, computer and the relationship wey e get with others ,  and to dey carry legit info from one  point go another.  Make person understand all this matter no just dey hard only ooo, the thing even dey make person be like mumu if ihn try dey explain nam, and na wetin fit make person say e no fit dey explain this kind matter be that(if I sabi plenty for cryptograph matter, I go first check am weller , although this one no be matter wey sure but e go make dem my mate put body for the thing.

As e be now, I wan put five ogbonge legit material for here wey go make pensin be odogwu for bitcoin investment matter.

Na them be this
My plan na to dey put new legit info as dem dey drop every day and as everyone here go take like am

Lopp.net bitcion legit cap and ihn materials
Na the legit cap wey dem collect together , as the book wey dem write about bitcoin take talk, go reach the ones wey beter and still dey conk, even the one wey dem write, the one for video,  video wey dey show how something take dey happen, all of dem dey  through  jameson lopp,  ogbonge for cypherpunk( na cipherpunk , abeg e different from cyberpunk, make una check the spelling).

Bitcion for people wey just dey start
Videos wey dem arrange from andreas Antonopoulos, wey cover plenty for bitcoin body, how u go buy yan, where you go keep am and how you go take keep am.

bitcoin value and the rope wey tie how e no too dey for market
Better side of bitcoins na the value wey e get wey get link with how go dey scarce and how people go dey find am, this one no be Advice ooo,

Bitcoin and ihn level; the general wey for business wey better pass make person dey in between
This one dey make belle sweet  as you dey read am, the truth be say, if you know like bitcoins after say you read am , e sure say you no go fit like bitcoins

 Bitcointalk.org where Bitcoin investor dey chuck mouth discus Bitcoin matter
This one fit be like something wey we know befor but if we don read  4 material wey dey up weller,  e clear say we don ready for the next face be dat,

For other material wey go do you well , dey here for you, I carry dem join as some don write for comment
Bitcoin for wey e new to

Bitcoin and power wey e take dey work
 economic with the protection for our area.
Video wey explain from beginning  by F Ametrano, wey dey talk how bitcoin take be another digital gold

Internet for money
Andreas Antonopoulos talk wey dem collect together

Bitcion Time wey dey bring joy
Quote
De way wey bitcion accout wey dey twitter take talk am
An legit info  wey dey comfirm  for beginners to understand  why bitcoin matter

Binance place where people dey gather sense
Videos wey dey very clear na im dey gathered for here even the ones wey dem write wey fit make pesin wey just understand de bitcoin matter weller.

Bitcoin to guilde body
The guide wey sure to lead peron  when bad interest rate jump enter, QE and many things wan con dey happen somehow


Quote
Dem family member, my paddy dem: my letter for una wey never get am for bitcoin for una hand

De do,  no do wey surround bitcoins
Quote

Bitcoins  dey giv people wey dey use am power and e dey  make jagaban over their own money, u go don here about the talk say ? MAKE YOU BE bank for yourself? wey do better work take show the power  wey bitcoins put ontop ihm users. The other side of the story be say, to be bank foryourself , you work wey you go do. The thing wey make bitcions dey very good ( no need person sign/order over your asset before you fit use am, no single or group of people get the power to suppress am, no single person get power to seize am for hand ) , this good aspect of bitcoins don make am dey attractive for wicked people. This kind people don show face to they bitcoins users become mumu as them they bring different method take they still people things for internet. The internet don com turn dangerous place but we get things wey we fit take protect ourself.

Why e go be say, u go like get some bitcoins and how u go fit do am with sense
Quote
This post get the way wey I don dey show my family dem and friends wey dey new to bitcoins, here you go bigin with  to dey buy small satoshis ( the part of bitoins wey small pass) . after this one , you go con learn about bitcoin well well, you go con choose from the things wey they catch your mind from the ones wey dem list for inside the research content.  Last last , you go understand why you get bitcoins and why go continue to buy and dey save am.

 
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!