Hewlet (OP)
|
|
September 16, 2023, 10:38:19 PM |
|
What do you think about the whole story behind the death of our popular singer, mohbad? I feel with the numerous videos coming up lately, dude really went through a whole lot of physical and emotional trauma before his demise.
In a country were proper investigation Is taken seriously, the root course of his death should have started coming out by now, but you know this is Nigeria, everything just comes and goes away with time. It's a shame.
|
|
|
|
CryptopreneurBrainboss
Legendary
Offline
Activity: 2478
Merit: 4341
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
September 17, 2023, 12:20:50 AM |
|
What do you think about the whole story behind the death of our popular singer, mohbad? Everything comes back to the Nigerian music industry, wetin dey happen there no be here because anybody wey love music like myself know say no be today wey dis boy dun dey cry out say him label boss dey abuse am and they threaten him life but nobi only the lebel boss wey him dun accused if this thing but the lebel boss own na wetin we know pass. E get when him accuse him wife too say if him died make we hold her as she dey after him life. He also accuse him label mates dem (zino and the rest) say dem set am up and want make him die. The guys life has had one controversy after another and if you ask me I go say the guy was going through serious depression becus e no just make sense say na only you everybody dey against when be say no be you be the best self for the label wey you dey. Him death dey very suspicious because nobody know why him go meet the nurse wey inject am as the news report say na after the injection wey him die and I hear say na the nurse wey call am make him come take the injection. Ear infection no dey just kill person like dat na (d whole story no just clear). Why dem just rush do burial, his father needs to be questioned because wu knows if dem dun pay am to close mouth to do the burial as dem need his permission. Police need to invite everybody wey dey involved for the mata from Naira marley to the father so dem go investigate the matter well even if na to dig am up do autopsy. In a country were proper investigation Is taken seriously, the root course of his death should have started coming out by now, but you know this is Nigeria, everything just comes and goes away with time. It's a shame. No do oh, Nigeria police dey work at times oh especially when you pay dem well and dem bring out mind to work for you but we know say people wey know people in high places are involved in this case so no expect much from the police as everybody's dey try keep their job wey dey bring dem bread as if you do anyhow like your own dey your body, dem go loyal you to the bone so no blame law enforcement officers wey dem no dey pay well self. With time sha everything go come to light but I hear say this death get alot to do with the drug cartel wey Naira marley dey run for him record label although nobody dun confirm any rumors to be true so na online speculation wey we just dey do with the whole matter but In all may his soul RIP.
|
|
|
|
Hewlet (OP)
|
|
September 17, 2023, 06:18:06 AM |
|
na true you talk snr man, the fact say them even rush burry am like a commoner na wetin even tire me like this oh! Like, why the rush, and I guess most persons were not even informed about the burial. I totally agree that this has a lot to do with drug-related case and they might all be trying to do away with him to cover up their shit. The guy is just so unfortunate.
|
|
|
|
rachael9385
|
|
September 17, 2023, 08:54:06 AM |
|
In a country were proper investigation Is taken seriously, the root course of his death should have started coming out by now, but you know this is Nigeria, everything just comes and goes away with time. It's a shame. No do oh, Nigeria police dey work at times oh especially when you pay dem well and dem bring out mind to work for you but we know say people wey know people in high places are involved in this case so no expect much from the police as everybody's dey try keep their job wey dey bring dem bread as if you do anyhow like your own dey your body, dem go loyal you to the bone so no blame law enforcement officers wey dem no dey pay well self. With time sha everything go come to light but I hear say this death get alot to do with the drug cartel wey Naira marley dey run for him record label although nobody dun confirm any rumors to be true so na online speculation wey we just dey do with the whole matter but In all may his soul RIP. Well, boss man, you talk well for this matter but how we way be the victim fans, watin we go do? Nothing, me self I no go for talk wayder na jealously nai go make them kill the boy, since the father of the celebrity no talk nai be say those people way kill em pikin done short em mouth up with money, but waytin be money for were Papa and pikin they nah? The father no try at all and nah because say the father no talk nai make no body won put mouth. But on a second thought, Maybe the person way kill the pikin done still send some group of boys to go threaten the family so that them go keep quiet because I no see any better reason way go make papa no talk way some body kill em pikin, although say them no catch any body red handed but at least small investigation for they to make sure say them try their best. Even the police self them no go like lose their jobs especially now way the country hard and now them say money speak louder than voice. Rest in peace MOHBAD (Rip).
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Salahmu
|
|
September 17, 2023, 09:15:51 AM |
|
Mohbad death was a shock thing to everybody someone as talented as he is and it wasn't even long he started his musical career is actually unfortunate that he had to leave this way, looking out the whole story about his death you will understand that there are so many mystery behind his death that are yet to unvail, truth be told our musical industry a lot are happening that we don't no about because mohba death was not the first time and even some persons claim he was killed using black magic while some claims he died as a result of depression, there has been so many views concerning his death but nobody really no what happened.
|
|
|
|
Fivestar4everMVP
Legendary
Offline
Activity: 2478
Merit: 1089
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
September 17, 2023, 11:03:17 AM |
|
I've been actively following up on this matter on both Twitter and Instagram, from all I've learnt so far, it's clear that the nigga didnt dies a natural death, he was murdered, and even before this murder took effect physically, he has been long murdered spiritually and emotionally, I really will not want to conclude on anything at the moment, but I think Naira Marley and Sam Larry (or what ever they are called) have serious questions to answer, including that nigga they call Zino or whatever, if only we live in a sane country, this niggas I mentioned are supposed to be in police custody by now because they are the prime suspects, but unfortunately, we live in a country where connection is like a god, once you are connected, you can do anything and get away with it ..
May the soul of the young lad rest In peace, and I pray God himself fight for him .
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Spaceman1000$
|
|
September 17, 2023, 02:45:15 PM |
|
Omo normally enh, I no too Sabi this mohbad guy oh, but based on say the matter don dey trend for some days now. I come say make i try do my own critical observation online, because based on watin i dey see online, people's emotions are high and it could easily make a mob action taken towards some persons that have been fingered to be involved either in intimidating the young man or make him go into depression.
Obviously mohbad has gotten issues with his record label, some close person's close to the record label said, it is cult related. That he has been asked to be initiated to a cult group by the owner of the record label, but he refused thereby causing a rift between himself(mohbad) and the owner of the record label, that has even lead to physical attack of mohbad. Another source said ,it could be drug related. So i later saw that the mohbad guy has really gotten himself involved with a lot of wrong person's that have been after his life for a long time coming. Whatever he must have done to those person's, his death can never a be reward for whatever they where asking from him. Justiceformohbad
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
Davidvictorson
|
|
September 17, 2023, 03:24:58 PM |
|
What do you think about the whole story behind the death of our popular singer, mohbad? I feel with the numerous videos coming up lately, dude really went through a whole lot of physical and emotional trauma before his demise. See eh the whole entertainment industry is messed up both local and global. It is filled with a bunch of cliques, cults and many other evil things. Sorry to digress but what is happening with Mohbad is what what happened with Michael Jackson. Even though I am not a fan of Kanye, we heard him give up a glimpse of it when a video of him pissing in one of his awards surfaced online. Once you get into the entertainment industry and join their cult, they make you famous and bring you the awards money, fame, women, that you can ever want. It is like selling your soul to the devil. And coming out is almost impossible. That's what I feel happened to the young man. In a country were proper investigation Is taken seriously, the root course of his death should have started coming out by now, but you know this is Nigeria, everything just comes and goes away with time. It's a shame.
These people own the police. No matter the evidence the public digs up, the Nigerian police will do nada.
|
|
|
|
ElvisRemy
Newbie
Offline
Activity: 2
Merit: 0
|
|
September 17, 2023, 04:06:46 PM |
|
The world is saying that it is naira Marley that killed mohbad, it might not be him, what if is drug or someone else that don't like the way he's doing well in his musical carrier but I'm suspecting naira Marley, they could have take the body of mohbad and do up topsy so they can know what killed him that is what I have to say R.I.P to mohbad
|
|
|
|
Sim_card
|
|
September 17, 2023, 05:50:03 PM |
|
What do you think about the whole story behind the death of our popular singer, mohbad? I feel with the numerous videos coming up lately, dude really went through a whole lot of physical and emotional trauma before his demise. See eh the whole entertainment industry is messed up both local and global. It is filled with a bunch of cliques, cults and many other evil things. Sorry to digress but what is happening with Mohbad is what what happened with Michael Jackson. Even though I am not a fan of Kanye, we heard him give up a glimpse of it when a video of him pissing in one of his awards surfaced online. Once you get into the entertainment industry and join their cult, they make you famous and bring you the awards money, fame, women, that you can ever want. It is like selling your soul to the devil. And coming out is almost impossible. That's what I feel happened to the young man. In a country were proper investigation Is taken seriously, the root course of his death should have started coming out by now, but you know this is Nigeria, everything just comes and goes away with time. It's a shame.
These people own the police. No matter the evidence the public digs up, the Nigerian police will do nada. In a country were proper investigation Is taken seriously, the root course of his death should have started coming out by now, but you know this is Nigeria, everything just comes and goes away with time. It's a shame.
These people own the police. No matter the evidence the public digs up, the Nigerian police will do nada. Boss, I like this your reasoning, the global music industry is a bunch of cult groups evil doers. As @Brainboss talk say him label manager, friends, girlfriend dey after him life, na true. If these top music people don give you wetin you want, which be firm, money and things of the world, you have to pay back your own side of the agreement and when you fail, no dull am, na your bone man wey dey very close to you, and na part of them, na him them go send for you. Mohbad has already seen his death coming but what surprised him was that it was his close people that were coming after him and I believe say them go don take oat wey be say if him talk na instantly there him go die. Musicians and Ritualist and yahoo boiz no difference. All these people have already sell their soul to the devil. Our police na them be the worst mugu wey everybody fit use money shut their mouth up. If the boy father no do anything, na who go come carry the mata for head.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
EluguHcman
|
|
September 17, 2023, 06:39:07 PM |
|
The death of that young man na really a story to be titled " things fall apart".
Me no fit talk pass myself for this life oh. Deep inside me, I feel like e get wetin that late bro never talk before him death call am instead him just talk about him friend Zilo and the Marlians records to be hold responsible if anytin happens to him. Why him no just hit the nail at the head?
I feel for am shaa cus him na prosperous Young Man and why dem burry am the way dem burry am just like say him na nobody? And no fellow celeb don even make a straight ward expression towards him demise. Me tire oh.
And abeg, make we no dey believe on bloggers oh cuz their own na make something tragedy happen make dem use am build their careers without undermining the damages e fit cos for the society
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
Odohu
|
|
September 17, 2023, 08:25:38 PM |
|
The death of that young man pain me wella... I no find am funny seeing such a young promising talent just gone like that. Well, Naija music industry deep and one person been don talk am somewhere say na cult be that and from wetin I dey see, e be like say na true. E dey hard to see those celebrity live long and in good health, I don't know why e dey like that. Him death dey very suspicious because nobody know why him go meet the nurse wey inject am as the news report say na after the injection wey him die and I hear say na the nurse wey call am make him come take the injection. Ear infection no dey just kill person like dat na (d whole story no just clear). Why dem just rush do burial, his father needs to be questioned because wu knows if dem dun pay am to close mouth to do the burial as dem need his permission. Police need to invite everybody wey dey involved for the mata from Naira marley to the father so dem go investigate the matter well even if na to dig am up do autopsy.
I be wan make we reason the guy death from another angel. First una sure say the boy hand clean? Una sure say him dey completely innocent for the whole thing? I know say for Naija, the person wey dey no dey dey guilty but we gat think wide sometimes. Our people say if pikin dey cry dey point one place, if them check am them go see say either him mama dey there or person wey him know. Why be say everybody dey attack the boy? From Naira Maley to some randomguys on the street, the guy just dey collect from everybody. I hear say him be don talk say if him die, make them hold him wife. Una sure the matter dey straight? On the other hand, it is possible that there is a huge conspiracy involving his wife and some powerful gang, to get him out of the way. Check out the following incidence: He was attacked by group of boys in 2021; He was attacked at his estate; His wife bought pickup for her father after his death. All these are pointing to one thing.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Smartgoat
Jr. Member
Offline
Activity: 78
Merit: 6
|
|
September 18, 2023, 06:56:06 AM |
|
mohbad death come as a shock to Nigerians, it is a very bad one to a promise young boy to go just like that. I really balme him some how, for not specking out early to his family members even his wife. even if there was an oaths taking. secondly I blame his father also because as a father when you notice some changes from your children, in this can of situation, you make some move to know what is really the problem. after his death, they went and bury him. without looking for the cause of his death, and it just look as if it was a plan something. in this country the rich people control it. what ever that is happening now is medicine after death .
|
|
|
|
Dobabe
Newbie
Offline
Activity: 28
Merit: 6
|
|
September 18, 2023, 05:22:21 PM |
|
For me ohh the popular singer mohbad died because nobody get he time, everybody neglect am even he own fellow artist no just care and nobody know wetin really kill am, nobody wan investigate the matter nawa na naija for us oh and some people dey talk say he too take drugs and make nobody take he words serious, this mohbad death pain me because he get wife and pikin who go take care of the boy now very painful, make Nigeria take this matter serious oh if not another artist fit die because of live threat
|
|
|
|
SmartCharpa
|
|
September 18, 2023, 06:10:42 PM |
|
What do you think about the whole story behind the death of our popular singer, mohbad? I feel with the numerous videos coming up lately, dude really went through a whole lot of physical and emotional trauma before his demise.
In a country were proper investigation Is taken seriously, the root course of his death should have started coming out by now, but you know this is Nigeria, everything just comes and goes away with time. It's a shame.
His death really touched every youth of Nigeria it was so sad for seeing such a young musician dead at that age, we know the kind of country wey we dey dem fit be dey do investigation now and later not do anything again, his death sha many people have been guilty for his death we actually hasn't knw who to point at that this exactly who kill him thou everything was just complicated some were saying naira Marley and Sammy Larry were over his death because sammy Larry was threaten despite all the shout nobody seems to care then so when his gone now more love started coming am very sure his father knows something about his death they have been threaten his father thou. Some videos were reveal before his death that he was given a bottle water to drink and he was the only one who drank the water so we think zinoleesky sold him out. We hope they reveal everything soon and all the people in his should be arrest His death deserve justice.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | | | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
RockBell
|
|
September 18, 2023, 06:26:25 PM |
|
What do you think about the whole story behind the death of our popular singer, mohbad? I feel with the numerous videos coming up lately, dude really went through a whole lot of physical and emotional trauma before his demise.
In a country were proper investigation Is taken seriously, the root course of his death should have started coming out by now, but you know this is Nigeria, everything just comes and goes away with time. It's a shame.
I was humbled for the first time in my life since my spirit had never been touched in the way that Mohbad's death had. I began by considering how meaningless existence is. Observing the entire process following his death. And most of the videos that came up showed how the boy was threatened and bullied, and I appreciate how people are fighting for him, but I don't like how his father is treating property. And, thank God, the police have made it public for the investigation, and those responsible for his bullying should face no more punishment. Something need to be corrected in the music industry. Some exposures are already happening music no be cult na.
|
| CHIPS.GG | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | [ | Play Now | ] |
|
|
|
Dzwaafu11
|
|
September 18, 2023, 08:33:09 PM |
|
What do you think about the whole story behind the death of our popular singer, mohbad? Everything comes back to the Nigerian music industry, wetin dey happen there no be here because anybody wey love music like myself know say no be today wey dis boy dun dey cry out say him label boss dey abuse am and they threaten him life but nobi only the lebel boss wey him dun accused if this thing but the lebel boss own na wetin we know pass. E get when him accuse him wife too say if him died make we hold her as she dey after him life. He also accuse him label mates dem (zino and the rest) say dem set am up and want make him die. The guys life has had one controversy after another and if you ask me I go say the guy was going through serious depression becus e no just make sense say na only you everybody dey against when be say no be you be the best self for the label wey you dey. You don talk anything finish boss, Mohbad passed through a lot and all this things Mohbad been they talk am say make people help am but nobody show face to help Mohbad na only dey for Mohbad and Bella shmurda and Zlantan ibile them don too try for mohbad especially Bella that guy na true friend of Mohbad sure, because if no because of Bella shmurda they for don kpai Mohbad tey tey. And again Mohbad been they depressed with all things wey naira Marley course am to experience and if you they look at how thing they commot now, no be maira Marley they against Mohbad other guys they wey no like dis dude but he has been doing his low key life all this while. Even all this Zion and other guys like that them they pass through things I they sure say they no enjoy naira marley but they no one experience wetin Mohbad don pass through and that is why they no fit talk anything and if you look at it wella look how Zion they know naira Marley don spoil that guy life finish the boy just they as if him no geh money.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | | | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Majestic-milf
|
|
September 19, 2023, 07:35:32 AM |
|
The world is saying that it is naira Marley that killed mohbad, it might not be him, what if is drug or someone else that don't like the way he's doing well in his musical carrier but I'm suspecting naira Marley, they could have take the body of mohbad and do up topsy so they can know what killed him that is what I have to say R.I.P to mohbad
You raise valid point for there. Another thing wey fit put that thought for ya head nah say before him death he was invited by NDLEA. According to one video wey come out, him (Mohbad) dey talk say them give am substance to drink and like him tok, say him take am to save person but e no bin know say the person go betray am. Naira Marley nah prime suspect unto say oga don dey bully am and one video wey come out show wen e look like say e collect beating wen e go tell the Marlian boss say e no dey do again. The way I regard the music industry nah like jungle. You either eat or get eaten and too bad say nah Mohbad dem use as meat. Funny part for life be say you fit trust anyone. All the guys wey dey come out dey feel sorry no go fit tell me say dem no know say this dude bin dey get challenges wen e dey alive. Even Bella wey dey form sad, no time wey we hear how him close to Mohbad. The thing there be say the guy death no clear and we no fit trust our police to not allow bribe and corruption to make them treat the mata lightly else dis nah somtin dem sopoz investigate Wella as e also concern NDLEA.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Broadanbig
|
|
September 19, 2023, 07:09:17 PM |
|
This situation just looks like a conspiracy. How come he died immediately after the injection was given to him and why was he buried immediately even if he is a young man of that age. It is very suspicious and pointing to few sets of people. The marlian records as he has said and his family. How can they be aware of his predicament and refused to do anything about it when they know he has challenges with his record label. It is unfortunate that our celebrities are just there doing a social media "justice for mohbad" without any actions just driving traffic for themselves. The Nigeria police too can not be trusted to do a proper investigation. If only they would not compromise, I believe justice would take it course and every one who is involved in his death would be brought to book.
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
|
September 19, 2023, 07:53:54 PM |
|
E get any need for all these talk about this man wey die so? I no even know which one wey good pass self if nah the movie industry or nah the music industry becos as e be so them must get involved in something shitty before them blow. Now this paddy man Mohbad don die and how justice wan take com into play? Nah to arrest this em oga nai go bring am back or kill the pain wey the family of this guy dy go through now, especially the wife? I just tire becos as we dy find to grow and become famous make we mind the place we put hand becos no amount of story them wan tell me concerning this man death wey I go believe becos las las e get wetin them go hide for this mata. Tomorrow the Naira Marley guy them go release am carry talk full our ear, the next thing mata don die.