Bitcoin Forum
May 01, 2024, 03:00:38 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Shey u dey whyne me ni??? Stop playing!!!  (Read 152 times)
EarnOnVictor (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 658
Merit: 601


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
September 25, 2023, 10:13:35 AM
Merited by hugeblack (2)
 #1

Good day my pipu. I no even sabi as I dey feel, I just dey vex, no beta news, Naija and Naira situation tire person. As tinz be, I dey thank God say I don dey into dollar parole since my Uni days, so Naija mata no affect me sam sam. But as u dey think of urself, u gaz think of others too, how dem dey and go dey survive dis palaver wey we dey call country.

Tinubu na one great mumu, "Mr. subsidy is gone" but with no beta plan, in mumu get degree self, I sabi say e no fit do anything. Ojuyobo think say being a political god-father na synonyms to nation papa. No be ordinary nation oo, na Naija we dey yarn, e suppose dey senstive. E bad as tinz be, every day I dey wonder wetin go be fate of am 4 d next 20 years.

Na who shoot gun there??? Oh, sorry, na my head dem knock...lol Roll Eyes

Jokes apart, which way we dey go tru tru. Dis pipu scatter light, moni no dey, no promising future, road no good, out of school don dey increase, insecurity too, name it...

Wetin I see 4 Tinubu government be say dem no get clue, dem just use popularity and power rub us and I wonder how pipu go dey dumb to vote 4 such a party and persin after wetin dem do for 8 years, even their persin currupt pass corruption itself. Shey sufferness and these old cargoes no dey tire Naija ni? Wetin gud dem don offer since? Na only sweet mouth.

"E go beta, e go beta," dem don dey talk am b4 dem born my papa papa, wetin I dey see na d opposite. Make I stop am there jare make I no dey curse 4 here as dis vex don dey increase.

As u sabi, I no dey conclude without beta advice, abeg my pipu, no dey reason urself alone, reason ur pikin and their future join. We go survive but go dey harder during their time as dis place we call home fit waste beta destiny oo. If u get little change, make ur pikin sabi other sides too, even if dem no abode there e go be easy alternative if dem dey go and come, or "Japa."

Peace!

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
1714532438
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714532438

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714532438
Reply with quote  #2

1714532438
Report to moderator
1714532438
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714532438

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714532438
Reply with quote  #2

1714532438
Report to moderator
1714532438
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714532438

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714532438
Reply with quote  #2

1714532438
Report to moderator
Transactions must be included in a block to be properly completed. When you send a transaction, it is broadcast to miners. Miners can then optionally include it in their next blocks. Miners will be more inclined to include your transaction if it has a higher transaction fee.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714532438
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714532438

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714532438
Reply with quote  #2

1714532438
Report to moderator
1714532438
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714532438

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714532438
Reply with quote  #2

1714532438
Report to moderator
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1526
Merit: 4833



View Profile
September 25, 2023, 10:46:51 AM
 #2

I like this thread, it is not about who won the election that self-centered people can post about without having the evidence of who won. But this thread is an advice about our future generations. It is not surprising anymore that talents are buried in Nigeria. And for our government, they are clueless and they do not know the way forward.

Our leaders are not competent enough to make Nigeria a great nation and likely tomorrow may be worse than today. But what I noticed is that politicians and rich people let their children or some of their children to travel abroad, most especially to schooling. A good example is our president that schooled abroad.

We depend more on what is coming from outside the country and services that are outside the country. People go for medical outside Nigeria, including the politicians. This advice is also about going to abroad which is the mindset of almost every Nigerians if they have the opportunity to travel out of the country. This makes me doubt again about how Nigeria can become a good nation when we all have the mindset of the politicians which will make all Nigerians say that you are right. Even if you can go through the mind of almost all Africa politicians, you are right will be their conclusion.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 296



View Profile WWW
September 25, 2023, 12:54:10 PM
 #3

 Grin Grin Grin, true true jokes apart, but them say person way they sell tire self done tire lol.
So for me I reason that statement say some people done comot their hand and mouths for government matter, live am for people way carry am for head.
Yesterday I won go buy cake for my daughter birthday party, so when I reach crunches and ask for the price of cake and them tell me, I was like, how? And the girls say dollar now nah 1000 for naira, then I ask the girl whather nah for America nai una buy the cake? Then she laugh.
Omor this country I just they pity those way no get better jobs and those way no they receive in dolls, I just they fill their pains but since them say person way they sell tire self done tire, nai be say me self I done tire because yes I done tire, nah to just get money fly comot after raw these politicians their children no dey 9ja dey see all these nonsense.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 589



View Profile
September 25, 2023, 02:34:16 PM
 #4


We depend more on what is coming from outside the country and services that are outside the country. People go for medical outside Nigeria, including the politicians. This advice is also about going to abroad which is the mindset of almost every Nigerians if they have the opportunity to travel out of the country. This makes me doubt again about how Nigeria can become a good nation when we all have the mindset of the politicians which will make all Nigerians say that you are right. Even if you can go through the mind of almost all Africa politicians, you are right will be their conclusion.
Who go blame us for this mindset nah? I don dey hear say "children (youths) are the leaders of tomorrow" but those daddies go let us? Another saying nah "change begins with you". But if we want folo that adage, I no sure say e go apply for naija. You point out say even our presido school abroad and I dey ask why him no school for naija nah? He came from moni and him get influence to change tins but him run go abroad to school abi nah say naija no get good tins?
 I get say naija no good and if I understand what you are driving at, you dey try tok say make all of us no jus comot for d contri as nah the only one we get, but rather stay and build and make am attractive enough for those foreigners to dey come, bah? Correct me if am wrong tho. But at the rate wey corruption dey eat at us, e go be like lost cause to fight for the contri and I begin to empathize with our heroes past as e look like their efforts to try to make the contri beta don fail and e bad say nah our leaders wey sopoz continue in the path dey cause the problem.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1526
Merit: 4833



View Profile
September 25, 2023, 03:03:02 PM
 #5

I get say naija no good and if I understand what you are driving at, you dey try tok say make all of us no jus comot for d contri as nah the only one we get, but rather stay and build and make am attractive enough for those foreigners to dey come, bah? Correct me if am wrong tho. But at the rate wey corruption dey eat at us, e go be like lost cause to fight for the contri and I begin to empathize with our heroes past as e look like their efforts to try to make the contri beta don fail and e bad say nah our leaders wey sopoz continue in the path dey cause the problem.
What I meant is that in this life, do what is best for yourself, wife and children and help family members that you feel like helping. Even if it is Antarctica that success is, you will see people there. You too can explore, leave the country and live the kind of life that you want. But this is not new, politicians and rich people have always been attached themselves with White countries, they have life and properties there as well. But the poor will likely always find it difficult to leave the country. The more we depend more on other countries, the more harm it will cause the country, the more the bad economy and the more people will want to leave. It would be like a positive feedback mechanism ad it is now. Although, our leader damage the foundation.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 501



View Profile WWW
September 25, 2023, 04:00:08 PM
Last edit: September 25, 2023, 04:15:07 PM by Marykeller
 #6

Nigerian na our country and the future of the country d our hands, we can't let go of it or lose hope on am based on sae the old politician no wan let go of the mantle of power for the young generation. We can't continue being quiet or allow this corrupt politician to keep ruling and spoiling this our given country that we are blessed in by God. They better we begin to speak for ourselves, they better for us. By God grace the youths of this country go collect the mantle of power from their hands one day. We are not given up on that.

On the same way, I like how the things the flow for this country cos every body are beginning to wake up from their slump that ''Nigerians is ours" not longer for a particular set of people that don't care about the future of the country but to themselves and family.

This difficult moment we Nigerians are facing are somehow a lesson to us, base on sae, Nigeria election are not meant to be on religion or tribal thing again. We supposed to the vote for competent candidates for every given position, more especially for the number one citizen of the country. Ones the head no d good em go affect every part of the body. There is no two ways about it.

despite all, we go survive am even if to sae everything decides to go more soar along the line, we go survive am, that makes us a conqueror in every given situation wey we find ourselves in the hand of people wey d rule us.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Mate2237
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 700
Merit: 580


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
September 25, 2023, 05:08:21 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (2)
 #7

Op I no go lie for you, dis one na one of the threads wey I like well well for dis month, because na di truth u just knack. Goodluck was the last president we really enjoy for this country. Me from beginning, I know Tinubu or Jagaban whoever name he is call can not do anything for di poor masses. I no need pastor to come and tell me say im no go fit do anything. If Tinubu for do something for im 100 days in office, we for know sae im go do becuse im work for speak for im. But within di 100 days in office we see and experience di real hell in our lives.

And dis country na one the countries dat have abundant resource raw materials but the corrupt level of the leadership e no fit utilized di resources well. Tinubu tok am sae im dey come continue from where Buhari stop. And na di thing we dey see like dis. And weti you to sef e no too bad, wey you say make we dey help others or reason dem if we have becos of di way di country be now. Really e no dey easy to survive in the country as e bi. Tinubu remove subsidy without alternative solution and only dis actitude sef go tell us say im no mean well for di people but for themselves.









▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
Zanab247
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1176
Merit: 119


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
September 25, 2023, 05:51:47 PM
 #8

Quote from: EarnOnVictor
Tinubu na one great mumu, "Mr.
Make we still dey respect our father no matter deir mistakes OP, d wey u dey call our president mumu if person call your father mumu u will not be happy?  Because me don't joke with my father no matter his mistakes my father made but u can correct him so that he will not try such thing again and d thing go sweet my belly well well than calling my father mumu. Nigeria president is not my biological father, am not an APC member be4 u go think say na because he is my father or party leader that is why am sounding like dis, no na because he is our president and father, who no whether some of his son's are among us here to take better information go give his father that Nigeria people are suffering, but d wey u call him mumu will make his son's not to give deir father good advise because of d insults. Brother no vex 4 Wetin I talk here just that I dey try let u no say mak we still dey respect our father no matter deir mistakes.


I wake up from sleep dis afternoon to check $dollar to naira # I discovered d price has hit #1000 to $1 which is a big disgrace to our nation Nigeria, and if dis new government cannot do anything to reduce dollar to #300 be4 December we are finish.  

EarnOnVictor (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 658
Merit: 601


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
September 25, 2023, 06:35:52 PM
Last edit: September 26, 2023, 12:33:24 AM by EarnOnVictor
 #9

Quote from: EarnOnVictor
Tinubu na one great mumu, "Mr.
Make we still dey respect our father no matter deir mistakes OP, d wey u dey call our president mumu if person call your father mumu u will not be happy?  Because me don't joke with my father no matter his mistakes my father made but u can correct him so that he will not try such thing again and d thing go sweet my belly well well than calling my father mumu.
APC, we no dey te sabi nna. But u 4 show ur real face if u be real man, why u con dey use ur alt dey yarn rubbish? Excuse dis thread if u no get better tin talk. Na dis forum I dey respect, if not, I sabi wetin I 4 paint persin like u so. Tinubu na public figure, so expect worse from millions of people. If he do am well, dem go praise am, if e no do am well, dem go scold am, na pipu life and destiny be dis, make dat enta ur head.

Or u blind say dis guy na anoda mistake? Part of the problem 4 Naija na respect mentality instead of showing true concern. No be ur fault, if no be 4 BTT, maybe u go call am worse. Me calling persin clueless (mumu) na in dey pain u abi? Abeg make e dey pain u dey go forever and ever oo.

Maybe u go go tell those who dey hardest hit with his nonsense and mismanagement or the 50% university students ASUU predicted to drop out due to d present situation to praise am bcos na persin papa and see if dem go let u go home in peace.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
letteredhub
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 504
Merit: 202


If bitcoin be for me...


View Profile
September 25, 2023, 09:54:55 PM
 #10

In my whole life as young man growing up I never hear of people talking about on how to japa form Naija. But now every youth you see de tok about how eim wan tk japa from the country bcos there's no hope for a bright future living in de country as our politicians don hold every sector of the country hostage.

Just imagine how we spend 8yrs of our life in the past administration hoping say tins go beta after that 8yra but rather e com get worse into another supposed 8yrs again with no blue print of how to mk the country beta, that's like we as youths wasting 16yrs of our youthfulness to no direction. And we never know who go take over power after balablu rule finish eim own 8yrs.

Chaiii Naija which way?? Which way Naija???

EluguHcman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 146



View Profile WWW
September 26, 2023, 01:11:54 AM
 #11

E just be like dem look Nigeria finish come bring the talk them dey say.... Great thing's doesn't come from comfort zones ".
No wonder jakpa dey trend just to leave the zone for elsewhere just to make it great in life .
I wonder sometimes wetin these paparazzi's posses way them just dey dominate the World/country so over the youths?
If e beta for u and e no reach ur brothers and sisters, bro u gats to pray make the betterment reach dem oh cuz na liability responsibilities surround u so and e go drag u self back from reaching ur goals.
Nigeria be like story story.... There was a country called Nigeria since the crumbling of the national values from govt to govts.

Forever101
Member
**
Offline Offline

Activity: 334
Merit: 27


View Profile
September 27, 2023, 03:05:01 AM
 #12

This thread for good but I no go support say anybody dey blame jagaban wey just assumed office, Nigeria has 36 state and FCT. Make we no reason say na one dey job. Make we give am time as inhn done appoint piple for ihn carbinent to work with am. E never rish to dey call anybody bad name.

I hear say na better cement for bridge naim dem go take dey construct road wey go for last up to 60 years now, no more importation of those material from bodoyinbo.

Many other area dey wey transformation go begin, make
we do  our best to support them with prayer and make we try let our representative represent us well for their.
 make we see how labour and federal government go fit join hands make naija better
Spaceman1000$
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 504
Merit: 151



View Profile
September 27, 2023, 11:42:45 AM
 #13

Good day my pipu. I no even sabi as I dey feel, I just dey vex, no beta news, Naija and Naira situation tire person. As tinz be, I dey thank God say I don dey into dollar parole since my Uni days, so Naija mata no affect me sam sam. But as u dey think of urself, u gaz think of others too, how dem dey and go dey survive dis palaver wey we dey call country.

Tinubu na one great mumu, "Mr. subsidy is gone" but with no beta plan, in mumu get degree self, I sabi say e no fit do anything. Ojuyobo think say being a political god-father na synonyms to nation papa. No be ordinary nation oo, na Naija we dey yarn, e suppose dey senstive. E bad as tinz be, every day I dey wonder wetin go be fate of am 4 d next 20 years.

Na who shoot gun there??? Oh, sorry, na my head dem knock...lol Roll Eyes

Jokes apart, which way we dey go tru tru. Dis pipu scatter light, moni no dey, no promising future, road no good, out of school don dey increase, insecurity too, name it...

Wetin I see 4 Tinubu government be say dem no get clue, dem just use popularity and power rub us and I wonder how pipu go dey dumb to vote 4 such a party and persin after wetin dem do for 8 years, even their persin currupt pass corruption itself. Shey sufferness and these old cargoes no dey tire Naija ni? Wetin gud dem don offer since? Na only sweet mouth.

"E go beta, e go beta," dem don dey talk am b4 dem born my papa papa, wetin I dey see na d opposite. Make I stop am there jare make I no dey curse 4 here as dis vex don dey increase.

As u sabi, I no dey conclude without beta advice, abeg my pipu, no dey reason urself alone, reason ur pikin and their future join. We go survive but go dey harder during their time as dis place we call home fit waste beta destiny oo. If u get little change, make ur pikin sabi other sides too, even if dem no abode there e go be easy alternative if dem dey go and come, or "Japa."

Peace!

The thing is that, this particular situation you've outlined above about Nigeria, is not peculiar to Nigeria alone, it's more like an African thing, in the whole of the continent around the world, the African continent is most backward in terms of almost all humans endeavour.

Sometimes I sit down to ask myself, if the African continent was cast a negative spell. Because this thing is no longer funny.
But you take a deep look into the African continent, and you peep at some countries in Africa, like Egypt, Morocco Tunisia and south African, they are relatively doing well. How come we cannot take a lift from these countries that within us that are relatively doing well.

Because of the high handedness of those leaders in power, that why you see military coup d'etat happening almost every month in the continent, because the military guys cannot just stay and watch their country go into the wrong hands.
We just pray for the will of the Lord to happen in Nigeria.


SmartCharpa
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 259



View Profile
September 27, 2023, 08:47:38 PM
 #14

Good day my pipu. I no even sabi as I dey feel, I just dey vex, no beta news, Naija and Naira situation tire person. As tinz be, I dey thank God say I don dey into dollar parole since my Uni days, so Naija mata no affect me sam sam. But as u dey think of urself, u gaz think of others too, how dem dey and go dey survive dis palaver wey we dey call country.

Tinubu na one great mumu, "Mr. subsidy is gone" but with no beta plan, in mumu get degree self, I sabi say e no fit do anything. Ojuyobo think say being a political god-father na synonyms to nation papa. No be ordinary nation oo, na Naija we dey yarn, e suppose dey senstive. E bad as tinz be, every day I dey wonder wetin go be fate of am 4 d next 20 years.

Na who shoot gun there??? Oh, sorry, na my head dem knock...lol Roll Eyes

Jokes apart, which way we dey go tru tru. Dis pipu scatter light, moni no dey, no promising future, road no good, out of school don dey increase, insecurity too, name it...

Wetin I see 4 Tinubu government be say dem no get clue, dem just use popularity and power rub us and I wonder how pipu go dey dumb to vote 4 such a party and persin after wetin dem do for 8 years, even their persin currupt pass corruption itself. Shey sufferness and these old cargoes no dey tire Naija ni? Wetin gud dem don offer since? Na only sweet mouth.

"E go beta, e go beta," dem don dey talk am b4 dem born my papa papa, wetin I dey see na d opposite. Make I stop am there jare make I no dey curse 4 here as dis vex don dey increase.

As u sabi, I no dey conclude without beta advice, abeg my pipu, no dey reason urself alone, reason ur pikin and their future join. We go survive but go dey harder during their time as dis place we call home fit waste beta destiny oo. If u get little change, make ur pikin sabi other sides too, even if dem no abode there e go be easy alternative if dem dey go and come, or "Japa."

Peace!

For this country we never know our way forward, we never know waiting this government take they plan with us but any how we see am we no get choice than to live am, na people wey vote for that party go regret am pass, because this time around them too don dey follow people they insult Tinubu because e don touch them too, no be from this generation naija people don start to dey cry over government but as we take enter this party hand everything con dey become more harder, talk of road if you enter Niger state you go know say we get spoil spoil road for this country, pregnant woman no fit enter road say she dey safe.

If we no take shine our eyes and make things work by ourselves for this country we go explain tired for our children evidence no go dey, because this naija ehn our future matter a lot make your pikin no go dey see him friend papa wey rich pass his father and say what are you doing when your friends are hustling for money? We no fit tell them say na government cause am,  e no make sense because the way i take they see am so all this leaders no want better things for the youth of nowadays.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!