Bitcoin Forum
May 02, 2024, 10:06:18 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Pidgin no mean abbreviations.  (Read 148 times)
uchegod-21 (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 938
Merit: 593


BTC, a coin of today and tomorrow.


View Profile
September 27, 2023, 07:59:17 AM
Merited by CryptopreneurBrainboss (2), 1miau (2), Charles-Tim (2), Fiatless (2), Maestro75 (1)
 #1

My people, I carry this matter come here make we for understand one or two things. E get wetin I discover for this our pidgin wey we dey carry hold bodi for this local board. E get how you go take write this pidgin e go come hard to understand pass normal English. Make we avoid am abeg.

I discover say some of us, when we wan type for pidgin, we go use plenty of abbreviations wey no make sense, all in the name of pidgin. Abeg, abbreviation no be pidgin, infact e dey create more problems for reading pidgin. Make we learn how to type in full for pidgin make our write ups for make sense. I for mention names, but I believe those people when dey read this post go adjust. Na everyday we dey learn. If you check this my post, na pidgin I knack but you no go see abbreviations full everywhere.

For conclusion, wetin I mean be say, pidgin no mean say you go use abbreviation full everywhere but if that same person wan type for English, you no go see any unnecessary abbreviations.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
1714644378
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714644378

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714644378
Reply with quote  #2

1714644378
Report to moderator
1714644378
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714644378

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714644378
Reply with quote  #2

1714644378
Report to moderator
"Bitcoin: mining our own business since 2009" -- Pieter Wuille
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714644378
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714644378

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714644378
Reply with quote  #2

1714644378
Report to moderator
1714644378
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714644378

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714644378
Reply with quote  #2

1714644378
Report to moderator
1714644378
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714644378

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714644378
Reply with quote  #2

1714644378
Report to moderator
Davidvictorson
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 980
Merit: 832


Livecasino.io


View Profile
September 27, 2023, 09:16:11 AM
 #2

This thread dey very funny. One tin wey we must understand be say the pidgin wey Dem dey speak or write for pH dey different from the pidgin wey Dem dey speak and write for Enugu or Kano.

But I sha understand wetin you mean. One person pidgin wey dey really hard me to understand na Agbe. Him own pidgin go university. Grin. Him dey write Betta BY pidgin. I hail you.

On a serious note sha, make we try adjust as the OP don point am out so that we go fit caryy everybody along.

Una doh

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
Jessie2121
Member
**
Offline Offline

Activity: 133
Merit: 16


View Profile
September 27, 2023, 09:40:30 AM
 #3

My people, I carry this matter come here make we for understand one or two things. E get wetin I discover for this our pidgin wey we dey carry hold bodi for this local board. E get how you go take write this pidgin e go come hard to understand pass normal English. Make we avoid am abeg.

I discover say some of us, when we wan type for pidgin, we go use plenty of abbreviations wey no make sense, all in the name of pidgin. Abeg, abbreviation no be pidgin, infact e dey create more problems for reading pidgin. Make we learn how to type in full for pidgin make our write ups for make sense. I for mention names, but I believe those people when dey read this post go adjust. Na everyday we dey learn. If you check this my post, na pidgin I knack but you no go see abbreviations full everywhere.

For conclusion, wetin I mean be say, pidgin no mean say you go use abbreviation full everywhere but if that same person wan type for English, you no go see any unnecessary abbreviations.

OP abeg this matter too funny die, no be only abbreviation matter oh but the way many people here dy always use English for this local board dy tire me, e dy be like say here nah USA local board but nothing spoil oh. E still dy for our hand if we wan maintain wetin we get, and make we no take wetin white people wey colonize us wey be English take spoil wetin be our own wey be pigin. So make we know where and when to use Pigin language and English language.


This thread dey very funny. One tin wey we must understand be say the pidgin wey Dem dey speak or write for pH dey different from the pidgin wey Dem dey speak and write for Enugu or Kano.

But I sha understand wetin you mean. One person pidgin wey dey really hard me to understand na Agbe. Him own pidgin go university. Grin. Him dey write Betta BY pidgin. I hail you.

On a serious note sha, make we try adjust as the OP don point am out so that we go fit caryy everybody along.

Una doh

Guy wetin you talk about the different ways of packaging our Pigin dy different but e go only take plenty time to understand am. For this Agbe own the man abi woman na lecturer if care is not taken. But we go still learn am even if na BY  or any other state.
sokani
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 532
Merit: 434


Top Crypto Casino


View Profile WWW
September 27, 2023, 10:58:14 AM
 #4

<snip>
Baba dis your topic emmm, e funny ah no go lie you but at di same time thank you for bringing dis to our notice and whoever di person(s) be, I believe him/her go adjust. Personally, I grew up hating abbreviation based on di orientation wey dem be give me for secondary school say if ah dey write in abbreviation, I fit unconsciously make am part of me and wen I dey write formal writing, ah fit dey use am. So naso I take desist from writing in abbreviations.

the way many people here dy always use English for this local board dy tire me, e dy be like say here nah USA local board but nothing spoil oh.
Ah kno wia you dey go with dis mata but no push am any further Grin.  English and pidgin na di two accepted languages for di local board so anyone wey dey comfortable for you make you dey knack am dey go.


█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
CASINO
.
SPORTS
.
RACING
OFFICIAL PARTNER OF
Argentina NT
CLOUD9
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Jessie2121
Member
**
Offline Offline

Activity: 133
Merit: 16


View Profile
September 27, 2023, 11:12:41 AM
Last edit: September 27, 2023, 02:09:46 PM by Jessie2121
 #5

Ah kno wia you dey go with dis mata but no push am any further Grin.  English and pidgin na di two accepted languages for di local board so anyone wey dey comfortable for you make you dey knack am dey go.



I know nah but e better to rep where you dy come from, imagine how easy for another person to just come our board and understand our conversation with or without Google translator. I read for one place where them ask why we dy use English for our local board, if say no be CryptopreneurBrainBoss wey defend that matter that day I no see all those English speaking people wey come to talk that day, me I read am waka pass becos na we dy use our hand take spoil the good thing wey reach us.
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1540
Merit: 4833



View Profile
September 27, 2023, 11:34:44 AM
 #6

Some words in Pidgin can be like abbreviation. Look at the words I bolded:

My people, I carry this matter come here make we for understand one or two things. E get wetin I discover for this our pidgin wey we dey carry hold bodi for this local board. E get how you go take write this pidgin e go come hard to understand pass normal English. Make we avoid am abeg.
'this' is 'dis' in Pidgin

Some people can argue with you that people is pipu in Pidgin
They can even argue that Understand is undastand in Pidgin

There is nothing official about Pidgin, it is not an official language that are taught in schools, not found on any translator as of now. That will make different states and countries that speak it to have some different words, but in a way others will still understand.

But I agree with you, it is better it is similar to English so that it will be easy to read. There are some posts I bother not to read when I am reading it and finding it hard, unlike if I read in English. Your Pidgin up there is still better.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
Jegileman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 170



View Profile
September 27, 2023, 12:16:48 PM
 #7

OP abeg this matter too funny die, no be only abbreviation matter oh but the way many people here dy always use English for this local board dy tire me, e dy be like say here nah USA local board but nothing spoil oh. E still dy for our hand if we wan maintain wetin we get, and make we no take wetin white people wey colonize us wey be English take spoil wetin be our own wey be pigin. So make we know where and when to use Pigin language and English language.

You no need to take dis matter personal o. To me ba, if English no been come Naija as a country, we no go dey talk about d pidgin language sef. The good tin be say dem recognize us for forum like other countries and give us local board because our native language No be English even as we no get general native language as a country. Make we just embrace d pidgin wey we feel say na him be our general language wey we understand pass all for the country and the little touch of English wey follow am join.

I know nah but e better to rep where you dy come from, imagine how easy for another person to just come our board and understand our conversation with or without Google translator. I read for one place where them ask why we dy use English for our local board, if say no be CryptopreneurBrainBoss wey defend that matter that day I no see all those English speaking people wey come to talk that day, me I read am waka pass becos na we dy use our hand take spoil the good thing wey reach us.

No be say wetin the OP dey talk mean say we no go fit dey use pidgin English here. But some words dey wey be say if dem write am for you for pidgin, you no go fit understand am or go pronounce am anoda way wey e no go dey relatable to wetin dem dey discuss that time. Wetin the OP mean be say, no be every word for English we go wan change the spelling if the word dey okay and easily readable as the English wey e be and e go flow for the whole conversation. The pidgin na for English dem comot am, so you fit dey talk among the two languages and we wey dey here to still understand and person wey no understand pidgin no go fit grab anything for here.

Nheer
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 462
Merit: 500



View Profile WWW
September 27, 2023, 03:54:06 PM
 #8

Some words in Pidgin can be like abbreviation. Look at the words I bolded:

My people, I carry this matter come here make we for understand one or two things. E get wetin I discover for this our pidgin wey we dey carry hold bodi for this local board. E get how you go take write this pidgin e go come hard to understand pass normal English. Make we avoid am abeg.
'this' is 'dis' in Pidgin

Some people can argue with you that people is pipu in Pidgin
They can even argue that Understand is undastand in Pidgin

There is nothing official about Pidgin, it is not an official language that are taught in schools, not found on any translator as of now. That will make different states and countries that speak it to have some different words, but in a way others will still understand.

But I agree with you, it is better it is similar to English so that it will be easy to read. There are some posts I bother not to read when I am reading it and finding it hard, unlike if I read in English. Your Pidgin up there is still better.
You talk well senior man, pidgin no be official language and na why everybody get em own way of writing it though some people de feel say na abbreviation be na em be the pidgin because i don come across one translation for translation thread somebtime ago wey most of the person writing na just abbreviation of wetin the original author write but the truth na en you talk so na main thing just be say make other people understand wetin you de try write and make the message pass. If you notice some part of the country sabi speak this pidgin pass other side and some part own de thick pass so na to just know wetin the writer mean. E no get how e be you go still know say na pidgin dis person de speak.

Pidgin English be like bend bend English na why English words plenty for inside and when we de speak English you no go fit use abbreviations dem but for pidgin abbreviation de allowed cos some of those words in pidgin are meant to be abbreviated so we go fit differentiate pidgin from English.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Nwada001
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 574
Merit: 624



View Profile
September 27, 2023, 04:52:09 PM
 #9

Oya Oya you don catch me  Grin
This topic reach to use carry run primary or secondary inter school debate, because we go argue am tire, everybody go wan show their reason why them feel say one they right and the other one wrong for Watin the other person speek body.

Me I be Ph, born and brought up, people way grow up for Ph, especially for the Diobu Mile 2 go understand how the street language be, me most times for this our local board I they break my pidgin the way I carry write am nah base on the mood way I they that moment, sometimes I they talk like say me I they for the street of ph and I they Yan with my fellow Niggas, why sometimes I they talk remember say people way they from aside they visit this our board to come grab information.

This abbreviation matter for pidgin me I they sabi do am, but I no sure say out of 10 People way go read Watin I talk at least 8 inside go understand area way I they point hand go, so I no go say to abbreviate bad, abi I go say eh right, my own be say if you wan abbreviate something for pidgin try fit am in for where eh go make sense and where eh go they understandable for who wan read the thing finish.

If person write Watin instead of waiting me and u go understand say nah same thing in they write, the area way be say person really need gat put words way him wan use well nah for where you wan talk about; okay make I use one thread like that way one member use (4) in place of for, person way read the thing come confuse say the user mean 4 years instead of for many years, for places way the write up fit confuse the reader you suppose, take time select abbreviation way u wan use make u for no go knock person brain where in wan try understand your write up.

This our pidgin sometimes just they appear confusing for our eye, base on how we carry read as, no be really our fault just as Davidvictorson don talk am for up, where all of us base really they add hand to how we carry speak our pidgin or how we carry they understand am, but who bring mind down go understand everything finish nah Watin me just believe.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 675


View Profile WWW
September 27, 2023, 06:25:37 PM
 #10

<snip>
Edited out

the way many people here dy always use English for this local board dy tire me, e dy be like say here nah USA local board but nothing spoil oh.
Ah kno wia you dey go with dis mata but no push am any further Grin.  English and pidgin na di two accepted languages for di local board so anyone wey dey comfortable for you make you dey knack am dey go.


Baba the truth be say,  Sokani comment na one of those kind comment were dey use Abbreviation as you point out,  and for sure we need amend amm so that people were dey put eye read our comment go easily understand and we fit dey flow together for we corner for here.

But make we no too blame us because pidgin gets as e be and no be everybody fit the write with pidgin dey use full words without abbreviations sake of say the way I'm own pidgin be different from others but as we come here now we need to change that kind way of writing sake of say no be only we dey come here others dey come and we from different places.
Obari
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 602
Merit: 440


I buy all valid country Gift cards swiftly.


View Profile WWW
September 27, 2023, 11:26:34 PM
 #11

My brother no worry you don do very well for this matter and I no get better water for my frig else I do knack you like two bottles make you use calm your head down,bit no worry better days ahead.
Alot of times I no really see any major reason why we go dey bother about wanting to write for pigin because nobody dey put knife for our neck to write for the pigin na.
If anybody don observe me, you go understand and see say me I no get all those strength as I dey do more of code switching and mixing and I go advice make una follow me for this path.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
[/center]
Maestro75
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1918
Merit: 329



View Profile WWW
September 28, 2023, 06:45:00 AM
Merited by uchegod-21 (1)
 #12

This thread dey very funny. One tin wey we must understand be say the pidgin wey Dem dey speak or write for pH dey different from the pidgin wey Dem dey speak and write for Enugu or Kano.

But I sha understand wetin you mean. One person pidgin wey dey really hard me to understand na Agbe. Him own pidgin go university. Grin. Him dey write Betta BY pidgin. I hail you.

On a serious note sha, make we try adjust as the OP don point am out so that we go fit caryy everybody along.

Una doh

You funny well well. No be small thing you point out for there. Different states get as them deh take write their pidgin weh make them different. And some times typing error deh also follow change spellings and come make am look like n deliberate attempt. I like as Op take write. E come be like na pure English him take write his post. Those people weh deh like stress others for their writing make una sit up. Tinubu don stress us already, make una no come add to am.
uchegod-21 (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 938
Merit: 593


BTC, a coin of today and tomorrow.


View Profile
September 28, 2023, 01:17:09 PM
 #13


But I sha understand wetin you mean. One person pidgin wey dey really hard me to understand na Agbe. Him own pidgin go university. Grin. Him dey write Betta BY pidgin. I hail you.

LOL. Agbe pidgin go ahamadum no be small. The pigin dey stress me to read and sometimes I go wish sey him write am for better English so dat I go fit understand.


Baba the truth be say,  Sokani comment na one of those kind comment were dey use Abbreviation as you point out,  and for sure we need amend amm so that people were dey put eye read our comment go easily understand and we fit dey flow together for we corner for here.
Thank you Wiwo my friend for your input. Normally abbreviations dey hard understand some times for correct English. If you carry come jam pidgin English abbreviation, e dey choke sometimes.

My people, I carry this matter come here make we for understand one or two things. E get wetin I discover for this our pidgin wey we dey carry hold bodi for this local board. E get how you go take write this pidgin e go come hard to understand pass normal English. Make we avoid am abeg.
'this' is 'dis' in Pidgin

Some people can argue with you that people is pipu in Pidgin
They can even argue that Understand is undastand in Pidgin
Snr Man, dis ones no be matter na. The abbreviation of these one make sense. E be like you never come across wetin I dey yarn.

Tinubu don stress us already, make una no come add to am.
Tinubu himself no dey gree say him dey stress us. Let be poor breeef

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
EluguHcman
Full Member
***
Online Online

Activity: 322
Merit: 146



View Profile WWW
September 29, 2023, 12:55:12 AM
 #14

I understand ur point at OP and wetin I also understand on why people (we) flows on abbreviations @ most na to minimize the clustering (plenty) of the writings (alphabets) and also means of sharper respond (writing & readings). E.g... "The" & "D".
We believe each and every of the word's as we dey individually understand and write to our self understanding, na so every 1 go understand too as long na our local (general) language.
We all actually love short cuts but the truth be say while on the short cut, e fit kill time where person dey try skip and memorize in other to fit l relate with the words how by, e go dey easily captured if the writings dey full as just said by the OP.

sokani
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 532
Merit: 434


Top Crypto Casino


View Profile WWW
September 29, 2023, 05:56:38 AM
Last edit: September 29, 2023, 06:14:07 AM by sokani
 #15

Baba the truth be say,  Sokani comment na one of those kind comment were dey use Abbreviation as you point out,  and for sure we need amend amm so that people were dey put eye read our comment go easily understand and we fit dey flow together for we corner for here.

But make we no too blame us because pidgin gets as e be and no be everybody fit the write with pidgin dey use full words without abbreviations sake of say the way I'm own pidgin be different from others but as we come here now we need to change that kind way of writing sake of say no be only we dey come here others dey come and we from different places.
I think we dey get somethings wrong about pidgin english and abbreviations. As dem no teach us pidgin for school e dey hard for us to get di right spellings of some certain words. So there are no true spellings, while writing in pidgin we use English words and sometimes we try to make our words different by using words like: odas(others), dis(this), Pipu~piple(people), sae(say), neva(never), dem(them), di~de(the), den(then), kontri(country), tori(Story) etc. I wouldn't call the aforementioned words abbreviations if am writing in pidgin, they can be called abbreviations or wrong words when I'm using them in formal writings. Abbreviations in pidgin and English language that I'm aware of are words like 4(for), 2(to), yr(year), ur(your), d(the), con3(country) abbr(Abbreviation) etc.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
CASINO
.
SPORTS
.
RACING
OFFICIAL PARTNER OF
Argentina NT
CLOUD9
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Sim_card
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 369



View Profile WWW
September 29, 2023, 01:17:17 PM
 #16

Pidgin na our own local English Language and I no think say this suppose be problem to us wey come from Naija because we fit understand am easily, even with abbreviation. Na just say the visitors wey dey always come our board na them go find am confusing. The problem wey I see with abbreviation be say your own way of write up go differ from the other person base on different environment wey we grow up. Another thing be say he make people wey dey read no fit flow easily with wetin you dey explain. But if na the part of say make anybody wey visit our board understand wetin we dey yarn, I no think say he mean anything because some local boards for this forum, if you no from that country, you no go fit understand wetin them dey discuss. For the sake of easy flow and good contributions make we no abbreviate words, I find am difficult to abbreviate words and I no know why.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!