Bitcoin Forum
May 04, 2024, 11:28:37 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: How financial status regulates ur religion  (Read 123 times)
EluguHcman (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 146

View Profile WWW
September 27, 2023, 01:24:52 PM
 #1

Fellow country people una well-done.
I say my share and make we share experiences together here about church feelings. Meanwhile abeg this thread no call for any religious biased. Na the one I dey practice I dey emphasis on may u too fit share ur own on maybe different religion by experiences.

I dey get financial problems but I dey believe say na church go be my solution, though I no be steady church goer type of christian.
I dey carry my offering dey go any time I try go.
I dey feel like...God, bless me financially so that I go dey stable to coming to ur house (church), my dey appear good on my dressings, donating to the church and putting big amounts of offerings.

But most times I go church, either the pastor, prophet or the prophetess dey weaken the little passion & my faith I dey try grow with God by multiple offering demands.
I go hear>>>
* I need 10 person with 10K each to com tap maximum blessings
* I need 10 persons with 5K for medium blessings
*I need 10 persons with 3K-1K for minimum or other blessings. 😏

Shey the rest members no quality for the blessings by da way?
U go stil de hear com and bless me with 5k, 3K, 1K & 5H. Next u go hear na "I don't want to see any member sitting down" com & bless me with any amount with u.
Yet I just sit down like say na my own worse pass cuz I no get money. And finally u go hear.... "General offering time". Na only there u go see me stand for offering.

My people eehhh, that tin dey make me feel embarrassed & ashamed bcos e dey cuz "see finish". So I decide not to dey go church again unless I get some money to take join the "Offerings challenge"
I com even dey feel like... Shey dem don dey buy heavenly race and Gods bless with money?

Abeg make una share una church/religious lives experience. No be only related experience we expect here but also testimonies.

1714865317
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714865317

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714865317
Reply with quote  #2

1714865317
Report to moderator
Even if you use Bitcoin through Tor, the way transactions are handled by the network makes anonymity difficult to achieve. Do not expect your transactions to be anonymous unless you really know what you're doing.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714865317
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714865317

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714865317
Reply with quote  #2

1714865317
Report to moderator
1714865317
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714865317

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714865317
Reply with quote  #2

1714865317
Report to moderator
1714865317
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714865317

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714865317
Reply with quote  #2

1714865317
Report to moderator
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 676

View Profile WWW
September 27, 2023, 09:01:58 PM
 #2

Truth be told,  those spiritual leader to put price tags on their prayer offering in the pulpit I mostly scam,  because just like Ponzi,  such prayer promises are too good to be true,  and are all geared toward controlling the minds of miracle chasser who go from pastors to pasters or from Alfa to another alfa all to get miracle.

Another thing is that,  we must have to build a strong personal relationship with God in other not to need an intermediary and whenever we go to church it should be just to worship and not seeking miracles.
EluguHcman (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 146

View Profile WWW
September 27, 2023, 09:21:49 PM
 #3

No be small tin oh. The segregation these so miraculous churches dey cause eehh... Wetin remain na make dem partition the church say... Venerable members sit this side, Average members sit here, common members sit here and u way no belong anywhere due to ur financial rate, sit outside. 😏.
Just redirecting someone's faith with God to doubts or disappointed.

Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 589

View Profile
September 30, 2023, 06:24:37 AM
 #4

 My brother, e dey pain say church don become marketplace. You go go church with the sole intent of receiving from God but the pastor or prophet/ess go start to bill you. The one way dey my area go carry salt, sugar, water, handkerchief come church to bless am and tell her congregation say all those items nah blessed items, so e no go be the same price e dey for market and you go see people dey rush go buy. No disrespect o, but sometimes dis people dey ignorantly enrich the pastors while their side dem dey sip gari.
 E make me laff one day wen I enter dis churches, the pastor come tell me say him see me say I get bright future, say make I donate a certain amount to hear more o.
E bad say them dey take advantage of their position dey take strip people of moni and e no gud..

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Online Online

Activity: 2254
Merit: 4152

eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.

View Profile WWW
September 30, 2023, 04:32:17 PM
 #5

Shey the rest members no quality for the blessings by da way?
U go stil de hear com and bless me with 5k, 3K, 1K & 5H. Next u go hear na "I don't want to see any member sitting down" com & bless me with any amount with u.
Yet I just sit down like say na my own worse pass cuz I no get money. And finally u go hear.... "General offering time". Na only there u go see me stand for offering.

That's a business and not a church, just because majority of the churches dey do am no mean say e dey right and na so church suppose dey. You're in a wrong church if you're experiencing this constantly, change church and go to a church that isn't after your pocket but want your soul. The problem with this  Nigeria na say many churches for here na business because na only business dey do this kind thing. Churches dey wey genuine but because dem no dey do miracle, we no go gree go worship. We wan worship those one wey go dey use fake miracles dey entertain us all in the name of serving God. Churches aren't meant to be business and they shoudn't be discriminating against the rich and the poor, for dat place we're all children of God and na so e supposed be.

Quote
Abeg make una share una church/religious lives experience. No be only related experience we expect here but also testimonies.

My church Seventh Days Adventist no dey do like dat and we dey worship on Saturday. Our offerings dey, dey coded and any donations dey mostly dey anonymous unless na the one to call names but pastors there no fit do this things wey you write so or dem fit dismiss you as a pastor of the church. Churches supposed be where we escape the reality of the world to come connect with God so discrimination or fundraising no supposed be wetin we dey see two four for church. Others churches dey wey no dey as OP dey describe so make we dey move go this other churches so the ones wey dey do all this things go change as dem begin dey lose members.

█▀▀▀

█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
EluguHcman (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 146

View Profile WWW
September 30, 2023, 09:56:56 PM
Last edit: October 01, 2023, 09:39:48 PM by Mr. Big
 #6

My brother, e dey pain say church don become marketplace. You go go church with the sole intent of receiving from God but the pastor or prophet/ess go start to bill you. The one way dey my area go carry salt, sugar, water, handkerchief come church to bless am and tell her congregation say all those items nah blessed items, so e no go be the same price e dey for market and you go see people dey rush go buy. No disrespect o, but sometimes dis people dey ignorantly enrich the pastors while their side dem dey sip gari.
 E make me laff one day wen I enter dis churches, the pastor come tell me say him see me say I get bright future, say make I donate a certain amount to hear more o.
E bad say them dey take advantage of their position dey take strip people of moni and e no gud..
And I believe say e make u think otherwise about church and believe ur faith lost of not a faith lost in God but a faith lost in that house of God way way supposed booster ur owned faith

Shey the rest members no quality for the blessings by da way?
U go stil de hear com and bless me with 5k, 3K, 1K & 5H. Next u go hear na "I don't want to see any member sitting down" com & bless me with any amount with u.
Yet I just sit down like say na my own worse pass cuz I no get money. And finally u go hear.... "General offering time". Na only there u go see me stand for offering.

That's a business and not a church, just because majority of the churches dey do am no mean say e dey right and na so church suppose dey. You're in a wrong church if you're experiencing this constantly, change church and go to a church that isn't after your pocket but want your soul. The problem with this  Nigeria na say many churches for here na business because na only business dey do this kind thing. Churches dey wey genuine but because dem no dey do miracle, we no go gree go worship. We wan worship those one wey go dey use fake miracles dey entertain us all in the name of serving God. Churches aren't meant to be business and they shoudn't be discriminating against the rich and the poor, for dat place we're all children of God and na so e supposed be.

Quote
Abeg make una share una church/religious lives experience. No be only related experience we expect here but also testimonies.

My church Seventh Days Adventist no dey do like dat and we dey worship on Saturday. Our offerings dey, dey coded and any donations dey mostly dey anonymous unless na the one to call names but pastors there no fit do this things wey you write so or dem fit dismiss you as a pastor of the church. Churches supposed be where we escape the reality of the world to come connect with God so discrimination or fundraising no supposed be wetin we dey see two four for church. Others churches dey wey no dey as OP dey describe so make we dey move go this other churches so the ones wey dey do all this things go change as dem begin dey lose members.
Thank you boss CryptopreneurBrainboss. Ur talk just be like when people say... "Check on ur brother (s) cuz u non know wetin them dey go through and wetin dey go through them", "A word a hug can just be a great healing".
Na so e just be. The courage now go be say.... "No let an unbeliever actions destroy ur faith with God for you " cuz like this eehh my faith don run low well well after I witnessed all that with those churches.  Maybe na my fault self seeking for Sharp Sharp wondereous miracles of breakthroughs way make me go there just as them dey echo for the churches say ... "E dey play, e dey show" like say na film oh.
Na to just cut that Mental believe and reasoning off and hope on Gods time. Impatient dey really make people reason magical worlds but I pray we smuggles out.
I go try ur church,  "7th day Adventist church" bcuz eehh na  pegan be the next choice after the sheges I don see from others. I also pray God be there make me win souls for am the way u CryptopreneurBrainboss want win my soul for God on that church

Richbased
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 161

View Profile WWW
October 03, 2023, 09:10:21 AM
 #7

Fellow country people una well-done.
I say my share and make we share experiences together here about church feelings. Meanwhile abeg this thread no call for any religious biased. Na the one I dey practice I dey emphasis on may u too fit share ur own on maybe different religion by experiences.

I dey get financial problems but I dey believe say na church go be my solution, though I no be steady church goer type of christian.
I dey carry my offering dey go any time I try go.
I dey feel like...God, bless me financially so that I go dey stable to coming to ur house (church), my dey appear good on my dressings, donating to the church and putting big amounts of offerings.

But most times I go church, either the pastor, prophet or the prophetess dey weaken the little passion & my faith I dey try grow with God by multiple offering demands.
I go hear>>>
* I need 10 person with 10K each to com tap maximum blessings
* I need 10 persons with 5K for medium blessings
*I need 10 persons with 3K-1K for minimum or other blessings. 😏

Shey the rest members no quality for the blessings by da way?
U go stil de hear com and bless me with 5k, 3K, 1K & 5H. Next u go hear na "I don't want to see any member sitting down" com & bless me with any amount with u.
Yet I just sit down like say na my own worse pass cuz I no get money. And finally u go hear.... "General offering time". Na only there u go see me stand for offering.

My people eehhh, that tin dey make me feel embarrassed & ashamed bcos e dey cuz "see finish". So I decide not to dey go church again unless I get some money to take join the "Offerings challenge"
I com even dey feel like... Shey dem don dey buy heavenly race and Gods bless with money?

Abeg make una share una church/religious lives experience. No be only related experience we expect here but also testimonies.

It is very sad how our religious institution have been turned into a business platform. More especially the Christian religion a lot of individuals now open churches just because of financial gain rather that preach the gospel of salvation to the Christians.

Even there are pastors that God ordained to take care of the church but because of their quest to make money through it they lose the spiritual gifts from God. Already a servant of God deserve to be taken care of by the church but it shouldn't be a kind of mandatory as Christians are being moved by the holy spirit to do so.

Sometimes you see some people that don't even have fun to eat going to borrow money and even get things on credit just to satisfy their pastors while they're dying in silent. And again since our faith is very little we always look out for people to offer solutions to our problems thereby making it easier for us to fall to these set of people that call themselves men of God.

Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2478
Merit: 622

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
October 03, 2023, 12:50:31 PM
 #8

Yet I just sit down like say na my own worse pass cuz I no get money. And finally u go hear.... "General offering time". Na only there u go see me stand for offering.

If you seat back and relax for your chair and with enough confidence without any shame then that is okay because you understand say wetin dem dey do na contest and you no need am for inside church but if you feel say na because you no get money make you seat back that mean say you too for like join dem for deir show of shame.

My people eehhh, that tin dey make me feel embarrassed & ashamed bcos e dey cuz "see finish". So I decide not to dey go church again unless I get some money to take join the "Offerings challenge"
I com even dey feel like... Shey dem don dey buy heavenly race and Gods bless with money?

You need to stop going to that kind of church because your spirit is not feed with what you need. God no say make dem dey collect money even if you heal person let the person go testify and if it pleases the person to do thanksgiving so be it and no be this craz for wealth wey don enter church. At least the gift of God is given freely and freely you shall give .

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!