Bitcoin Forum
May 03, 2024, 02:47:45 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: What else should we call this  (Read 137 times)
Forever101 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 334
Merit: 27


View Profile
September 28, 2023, 05:02:22 PM
Merited by hugeblack (2)
 #1

My piple , I say make we chuck mouth for this matter before I go carry am go public. E be look the world system, e be like say wickedness pass good wey we dey do ourselves oooo. Make we think am well.

Why I bring this matter be say, if bitcoins go make life comfortable, make people their own bank , why government wey dey act like say them care for their citizen go dey fight am. This one na pure wickedness and e show say selfishness and corruption dey for the whole world.  If the government in every country believe in freedom, why dem go like hold people hostage in terms of financial freedom. This matter no clear at all.  Make person no talk say them no understand the system bcos na high tech people dey work with bank and dey know pass that one. This one na the highest level of wickedness wey dey happen for many country. Even if some country don dey allow people use bitcoins now, but e no dey always clear on their next move.

If Dem leave people with their choice of payment system go better pass all their restrictions. Person wey like fiat go go with that one. Since Dem even see say their restrictions dey recieve criticism from deir own people, most of this people suppose reverse their decision.

I know say Bitcoin na volatile asset but that one no means say make people no fit decide waiting Dem like do.  Even d fiat, no be everyday e dey loose in value?.

Wetin you think, wetin be your own idea, no man is an island of knowledge, make we reason as you see this matter for your side.
No Gods or Kings. Only Bitcoin
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714704465
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714704465

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714704465
Reply with quote  #2

1714704465
Report to moderator
1714704465
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714704465

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714704465
Reply with quote  #2

1714704465
Report to moderator
Spaceman1000$
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 154



View Profile
September 28, 2023, 08:27:45 PM
 #2

My piple , I say make we chuck mouth for this matter before I go carry am go public. E be look the world system, e be like say wickedness pass good wey we dey do ourselves oooo. Make we think am well.

Why I bring this matter be say, if bitcoins go make life comfortable, make people their own bank , why government wey dey act like say them care for their citizen go dey fight am. This one na pure wickedness and e show say selfishness and corruption dey for the whole world.  If the government in every country believe in freedom, why dem go like hold people hostage in terms of financial freedom. This matter no clear at all. 
Make person no talk say them no understand the system bcos na high tech people dey work with bank and dey know pass that one. This one na the highest level of wickedness wey dey happen for many country. Even if some country don dey allow people use bitcoins now, but e no dey always clear on their next move.

Omoor if you understand what it means to dey incharge of power and how sweet power be, you go know say inno easy to relinquish am easily just like that. No be say de government no Sabi the importance of bitcoin to de citizens but no government go wan give their citizens too much financial freedom make dem no com later get strength to dey challenge their order. These tins na power Matta. But for we went don get the knowledge and privilege na for us to make beta use of am in a way wey de government no go fit get total financial control over our funds cos na wetin bitcoin be about as decentralisation.

Ever-young
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1176
Merit: 162


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile WWW
September 29, 2023, 10:15:17 PM
Merited by hugeblack (1), letteredhub (1)
 #3

No be wickedness for the eyes of those people way dy power, Watin them feel say dem they do nah say dem them they protect the national treasure, dem they fear Watin them No understand well, and them no want make we the citizens they too much dependent for Watin no go put food for their table.

But waitooh, how government carry they wicked self, dem never put any public rules say any body way own or trade bitcoin dy for trouble, the thing their just be say dem no they promote crypto currency for the country and dem no they empower people for that sector too, dem no they for crypto and dem no also Dey against the currency fully to. If you way be citizen say u wan benefit from bitcoin or any other digital money if u get ur way, my brother go their go make am no government go come arrest you or come sanction you.

Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 675


View Profile WWW
September 29, 2023, 10:25:44 PM
 #4

Bitcoin bring about total financial freedom of the citizens,  but government is a seizure of that freedom and financial power,  so the government will always be against bitcoin since bitcoin tend to undermine their existence and level of power as much as we can see reflected in contemplating governance,  but already we have a few country who have realise the role bitcoin play in the society being an alternative currency,  most of the countries that still have anri Bitcoin laws and policies are all being mislead by their central banks chiefs who are also exploiting the commonwealth of the country.
Smartvirus
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1428
Merit: 1110



View Profile
September 29, 2023, 11:39:46 PM
Last edit: October 03, 2023, 10:10:18 PM by Smartvirus
Merited by hugeblack (2)
 #5

Why I bring this matter be say, if bitcoins go make life comfortable, make people their own bank , why government wey dey act like say them care for their citizen go dey fight am. This one na pure wickedness and e show say selfishness and corruption dey for the whole world.  If the government in every country believe in freedom, why dem go like hold people hostage in terms of financial freedom. This matter no clear at all.  Make person no talk say them no understand the system bcos na high tech people dey work with bank and dey know pass that one. This one na the highest level of wickedness wey dey happen for many country. Even if some country don dey allow people use bitcoins now, but e no dey always clear on their next move.
Omo, you just dey pour your own heart completely for ground from the way you dey sound and Omo, e no bad to reason like this o but, watin you no know pass you.

Before I talk anything, watin I go like make you know be say, “Freedom without any form of control na chaos”
Na why we get rule of law for every country, to put people in check.

Financial freedom is an idea but, no be watin we go jump over as, we still need fiat to be well functional for us to get anything close to a stable society.
For government to allow or permit anything, it’s to ensure say them leverage watin them fit provide assurance for. With them not being able to do that with bitcoin, them no fit give the go ahead.

While we dey look up to the selfish reasons and why I like the idea about decentralization and financial freedom, we go always give the idea space to develop in the heart of our government.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 4152


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
September 30, 2023, 05:20:42 PM
 #6

If Dem leave people with their choice of payment system go better pass all their restrictions. Person wey like fiat go go with that one. Since Dem even see say their restrictions dey recieve criticism from deir own people, most of this people suppose reverse their decision.

You dey talk because you no dey the system, if to say you dey their system you go follow dem dey fight Bitcoin adoption because of e go commot power from your hand. Government need control to govern because without control dem no get power over us. When we become our own bank we no go even dey reason anything wey the government dey talk because you dey control your own money. Make I use government work as example, when you dey work for government, you no go wan challenge dem because you know them get the power to terminate your work but as you dey work for yourself for online so, nothing d government go talk go make you fear, na so e just dey for fiats and Bitcoin.

Quote
I know say Bitcoin na volatile asset but that one no means say make people no fit decide waiting Dem like do.  Even d fiat, no be everyday e dey loose in value?.

A government is supposed to guide his people and dat one mean say dem go do wetin dem feel say dey right for you. If dem allow everybody do their mind den dem no go get a progressive government. Leave d volatility problem, dat one self no be enough reason to ban Bitcoin or no allow people to use dem but dem know say if dem give us any small chance dem go lose power (control) Nigerians no dey waste time dominate things and if to say Bitcoin was legal in the country we fir get more adoption than dis wey for worry the corrupt ways of the government and na wetin dem no want be dat.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Kara3
Member
**
Offline Offline

Activity: 96
Merit: 13


View Profile
September 30, 2023, 05:59:08 PM
Merited by hugeblack (1)
 #7

Thank God say person don finally raise dis issue, becos me seft I been don dy reason am say why the government go dy fight something wey fit better the life of we people for the country and remove poverty, something wey dem no fit do, and I come dy observe say dem dy favour our naira wey no dy help matter, wey no even get better value.

I don reason all dis tins and I finally start to see reasons say since Bitcoin na decentralized online money dem no go fit control tins as normal normal again, na just because of control nai make dem dy use there wahala dy worry our darling Bitcoin wey fit comot poverty for we country.
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 616
Merit: 509


Top Crypto Casino


View Profile WWW
October 03, 2023, 11:37:28 PM
 #8

Why I bring this matter be say, if bitcoins go make life comfortable, make people their own bank , why government wey dey act like say them care for their citizen go dey fight am. This one na pure wickedness and e show say selfishness and corruption dey for the whole world.  If the government in every country believe in freedom, why dem go like hold people hostage in terms of financial freedom. This matter no clear at all.  Make person no talk say them no understand the system bcos na high tech people dey work with bank and dey know pass that one. This one na the highest level of wickedness wey dey happen for many country. Even if some country don dey allow people use bitcoins now, but e no dey always clear on their next move.
Omo, you just dey pour your own heart completely for ground from the way you dey sound and Omo, e no bad to reason like this o but, watin you no know pass you.

Before I talk anything, watin I go like make you know be say, “Freedom without any form of control na chaos”
Na why we get rule of law for every country, to put people in check.

Financial freedom is an idea but, no be watin we go jump over as, we still need fiat to be well functional for us to get anything close to a stable society.
For government to allow or permit anything, it’s to ensure say them leverage watin them fit provide assurance for. With them not being able to do that with bitcoin, them no fit give the go ahead.

While we dey look up to the selfish reasons and why I like the idea about decentralization and financial freedom, we go always give the idea space to develop in the heart of our government.
Finally for once person don actually talk truth about this whole financial freedom matter, yes everybody know say satoshi nakamoto do well to bring this wonderful initiative to help humanity but if you know human being well well then you go know say the one thing wey dem sabi do na to abuse everything wey get good purpose and bitcoin no dey exempted for this matter. My brother this your talk about too much freedom causing chaos is actually the logic here because humans can make use of the decentralised nature of bitcoin to actually do many issues for the world like fraudulent activity.

Already many cases don surface already about how the use of crypto dey cause problems and this is one of the reasons also why many government dey go against am but  the truth be say nothing can be a 100% good.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Maestro75
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1918
Merit: 329



View Profile WWW
October 04, 2023, 03:44:05 AM
 #9


Why you deh talk as if you no know say na poverty be the  weapon weh government deh take hold their people down. They want you to keep crawling to them any time weh you need small thing and na the reason them deh take fit gather people together during campaigns. Abi you want to tell me say anybody weh deh better work weh no be politician go leave him work begin pursue campaign rallies, no na. Na this thing make them deh take frustrate anything weh go liberate the masses be that and bitcoin na one of those things.
Richbased
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 161



View Profile WWW
October 22, 2023, 08:11:08 AM
 #10


Why you deh talk as if you no know say na poverty be the  weapon weh government deh take hold their people down. They want you to keep crawling to them any time weh you need small thing and na the reason them deh take fit gather people together during campaigns. Abi you want to tell me say anybody weh deh better work weh no be politician go leave him work begin pursue campaign rallies, no na. Na this thing make them deh take frustrate anything weh go liberate the masses be that and bitcoin na one of those things.


So far as as Nigeria is concerned, our leaders doesn't want everyone to benefit in government as any opportunity that comes they rather give it to their loyalist or their cohorts knowing too well that these people will not be able to caution or probe them if they involve in any fowl play.

They want everything to be at their mercy like before anything is done or any decision is taken it must first pass their table. Employing close allies or cartel is not a bad idea but a situation whereby because they are under you may make them not to open up and condemn your wrong doings, so in making choices of governance, sentiment should be set aside and one should not be bias when hiring individuals for jobs and employment.

Our leaders should remove the thought of not allowing people to be higher than them as they will not live forever thereby they need someone that will replace them when they're no more so if they continue with this mindset of not allowing people to be up to their standards it is really gonna be difficult after there demise.

This is a reason why the westerners are doing great because any knowledge one has they will transfer it to the next person incase if they are no more someone will be there to take over and continue

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!