Bitcoin Forum
May 03, 2024, 02:15:26 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: How ona dey cope for 9ja noisy environment?  (Read 184 times)
Samlucky O (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 190


The great city of God 🔥


View Profile WWW
October 01, 2023, 08:32:47 AM
Merited by adultcrypto (3)
 #1

Good morning my people. I don dey think how ona wey dey this forum they take cope for this naija noisy environment. so I come they think of many things like!

Wife and children wahala
To stay for environment wey plenty children dey
Leaving close to school
Leaving close to the market
Leaving close to bear bar or any entertaining firm

Because most of us find ourselves in one environment or the other way dey disturb us, and e dey disturb your line of business (bitcointalk) some of this factor wey I list above they cause distraction. So I come dey ask ona to shear ona expirence and possible solution to this kind thing?

1714745726
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714745726

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714745726
Reply with quote  #2

1714745726
Report to moderator
1714745726
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714745726

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714745726
Reply with quote  #2

1714745726
Report to moderator
1714745726
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714745726

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714745726
Reply with quote  #2

1714745726
Report to moderator
"This isn't the kind of software where we can leave so many unresolved bugs that we need a tracker for them." -- Satoshi
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714745726
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714745726

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714745726
Reply with quote  #2

1714745726
Report to moderator
1714745726
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714745726

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714745726
Reply with quote  #2

1714745726
Report to moderator
1714745726
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714745726

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714745726
Reply with quote  #2

1714745726
Report to moderator
Hewlet
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 114



View Profile
October 01, 2023, 11:16:32 AM
 #2

No be everybody de stay for environment when de noisy o! Some people, the only time them de get such experience na when they go market or when trafik meet them for road otherwise environment like residential areas no really de noisy sha.

But for the average man when de stay for public compound still de sell inside market come de go all this our public school when get plenty crowd, our ear no get choice but to adapt to those noise I

I remember when I been de 100 level for school, more than a thousand persons will be learning in a small auditorium and the lecturer wont even be using mic. The noise go just frustrate you but with time you just have to adapt to the whole stuff

███████ ███████        R O L L B I T        CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO        [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     TRADE RLB NOW!     //
███████ ███████ ███████            OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF SSC NAPOLI           ███████ ███████ ███████
DubemIfedigbo001
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 229


Let love lead


View Profile WWW
October 01, 2023, 07:57:49 PM
 #3

Good morning my people. I don dey think how ona wey dey this forum they take cope for this naija noisy environment. so I come they think of many things like!

Wife and children wahala
To stay for environment wey plenty children dey
Leaving close to school
Leaving close to the market
Leaving close to bear bar or any entertaining firm

Because most of us find ourselves in one environment or the other way dey disturb us, and e dey disturb your line of business (bitcointalk) some of this factor wey I list above they cause distraction. So I come dey ask ona to shear ona expirence and possible solution to this kind thing?

Omo no be small thing ooo, me sometimes na middle of the night I dey like do my things when Children don sleep off, or maybe I'll go out entirely to a quiet place or my office. In fact, here we grab life and not live it. The worst be say you no fit tell people you listed above to keep calm. Them fit show you werey cos joy soap no come board.. Lol.

Timmzzy
Member
**
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 34

👉bit.ly/3QXp3oh | 🔥 Ultimate Launc


View Profile
October 01, 2023, 08:27:15 PM
 #4

Good morning my people. I don dey think how ona wey dey this forum they take cope for this naija noisy environment. so I come they think of many things like!

Wife and children wahala
To stay for environment wey plenty children dey
Leaving close to school
Leaving close to the market
Leaving close to bear bar or any entertaining firm

Because most of us find ourselves in one environment or the other way dey disturb us, and e dey disturb your line of business (bitcointalk) some of this factor wey I list above they cause distraction. So I come dey ask ona to shear ona expirence and possible solution to this kind thing?

My brother me I no like noise oh I swear I like place wey dey calm and quiet so weytin I do be say, I Rent house for area wey I know say noise no dey like estate, wey I dey stay no noise the only noise wey I dey get na Sunday service from one church and secondly if NEPA no give light den na Gen noise you go get but the noise no dey last for long, because Power dey always come. So na my own part be this for where I dey stay.

▀██▀ ▀▀▀▀▀  ▄██████████▀          T O N U P          ▀██████████▄ ▀▀▀▀▀  ▀██▀
THE ULTIMATE LAUNCHPAD ON TON CHAIN
▀████▄     [      Twitter      ]    [    Telegram    ]    [     Medium     ]     ▄████▀
Roseline492
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 158



View Profile WWW
October 01, 2023, 08:35:10 PM
 #5

OP in times of noise is totally depends on the environment you domiciled, there are environment that are very quiet and free from noise, in times children I believe we are not all married women and men here and even if we do it shouldn't distract you from concentration you can as well settle there needs first before going to work, or preferably look for nani that will take care of them while you comcetrate.

Richbased
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 161



View Profile WWW
October 22, 2023, 06:59:18 AM
 #6

Good morning my people. I don dey think how ona wey dey this forum they take cope for this naija noisy environment. so I come they think of many things like!

Wife and children wahala
To stay for environment wey plenty children dey
Leaving close to school
Leaving close to the market
Leaving close to bear bar or any entertaining firm

Because most of us find ourselves in one environment or the other way dey disturb us, and e dey disturb your line of business (bitcointalk) some of this factor wey I list above they cause distraction. So I come dey ask ona to shear ona expirence and possible solution to this kind thing?

So far as bitcointalk is concerned, noise is highly prohibited because this forum requires so much focus and concentration to be able to give quality ideas that will help one another in this community.

Even if you stay in a noisy environment, there are ways to handle cases in a noisy environment like when ever you want to concentrate on the forum you move out from your area of residence and go to places where there is no noise maybe a friends place or rather you will mainly operate during the evening hours or midnight when every where is calm and quiet.

This forum is very sensitive as any mistake one makes might jeopardize their level of trust so it is important that one disengage from whatever that will distract one's attention whenever on the bitcointalk

Mr.suevie
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 319



View Profile WWW
October 22, 2023, 09:52:29 AM
Merited by hugeblack (1)
 #7



Because most of us find ourselves in one environment or the other way dey disturb us, and e dey disturb your line of business (bitcointalk) some of this factor wey I list above they cause distraction. So I come dey ask ona to shear ona expirence and possible solution to this kind thing?
Bro, first of all Bitcointalk no be anybody business although I no go deny the fact say e get some privileges wey we be Bitcointalk users dey enjoy and that's the earnings we get from all these signature campaign participation but that's doesn't mean some of us actually makes it our primary job.

Well about noisy neighborhood, it's not a new thing although my remedy to this is simply just posting when am actually back from work during late hours, that's late in the night but sometimes I actually post during the day when am comfortable enough and also during morning hours before my actual working hours.

Also this complaint is not actually for everyone because not all neighborhood are actually noisy, because their are some place and neighborhood where is their absolutely serenity to noise pollution, you can take for example living in an estate or building complex where the regulation to noise pollution is strictly prohibited.  You can relate better if actually you live or stay in a neighborhood just like BONNY ISLAND in rivers state .

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
adultcrypto
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 250



View Profile
October 22, 2023, 05:55:11 PM
 #8

OP in times of noise is totally depends on the environment you domiciled, there are environment that are very quiet and free from noise, in times children I believe we are not all married women and men here and even if we do it shouldn't distract you from concentration you can as well settle there needs first before going to work, or preferably look for nani that will take care of them while you comcetrate.
You are right dear. There are people living in noisy areas and there those living in a noiseless areas. The majoy source of noise should be business activities like those living close to market, main road and industrial area. Anoher source of noise is generators for those living where light is not steady.

Noise is a problem in Nigeria but I wouldn't call it emergency because there are less industries here... the sources of noise in have in Naija are manageable.

Stable090
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 420



View Profile WWW
October 22, 2023, 07:13:48 PM
 #9

Wife and children wahala
To stay for environment wey plenty children dey
Leaving close to school
Leaving close to the market
Leaving close to bear bar or any entertaining firm
If no be say person get luck for dis country dey better area, na just crazy set of people just dey dis country, if you see d way some people dey even behave, you go dey reason if them be normal human being. D way some people go even loud music for house you go just dey vex if you dey your own apartment, but if you get luck stay for better area, then you go enjoy yourself. Me now i never marry so wife no dey and children never dey, because their noise alone na something. Na inside Estate I dey stay and place wey school, and religion center dey e no dey close to where the residential areas dey, bear bar and entertainment firm no dey d estate so noise no too dey d place.

Because most of us find ourselves in one environment or the other way dey disturb us, and e dey disturb your line of business (bitcointalk) some of this factor wey I list above they cause distraction. So I come dey ask ona to shear ona expirence and possible solution to this kind thing?
If I even dey area wey noise dey, and I wan work I no dey fit think well, I dey like do work for silent places due to distraction, but some people no care about noise, dem fit adapt to any environment wey dem dey, and some people don dey use to noise already, so dey go fit leave normal for environment like that, and e no go affect them in any way.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
HajiBagi
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 302



View Profile
October 24, 2023, 03:58:43 PM
 #10

Your Matta carry points, but I wan make you know say no be everybody dey stay for noisy places, I know say noisy place no good for a better person wey dey do all this kind bitcointalk business because it fit dey distract person from somethings wey you go talk, but you sef gast to remember say no matter how he be, you too go soon go get people around you because you go Marry and born pikin, and your pikins go play most especially when dey still dey there young age, in fact let me say person no fit avoid noisy area if you dey this our Nigeria because even news wey we dey hear every day pass noisy area.

The only thing for person to do wey him fit avoid noisy area is when you are still a bachelor, nothing sweet pass that stage because you fit go rent house for another place where nobody go disturb you and make you dey chill for there, but as far say you Don marry my brother just know say noisy go dey around you all the time, but waiting you fit do wey no go distract you from doing your things na to dey put hear pord for hear make you dey do your thing's without no disturbing.

.
DuelbitsSPORTS
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
BEST
ODDS
▄▄▄███ ███▄▄▄
▄▄██▄▄▀▀█ ██████▀▀▀▄▄
▄██████▀▀▄▄▀▀█▀▀▄▄██████▄
███▀▀▀▄▄███▀▀▄▄▀▀█▀▀▀▀▀████
▄▄▄▄██████▀▄████▀▄ █████▄▄▄▀▀
█████████▀▄████▀▄███▄▀█████████
███████▀▄█████▀▄██████ ████████
█████▀▄███████ ████████ ███████
███▀▄████████ █████████ █████
█▀▄████████▌▐██████████ ███
 █████████▌▐██████████▌▐▀
▀▀██████▌▐█████████▀▀
▀▀▀█▌▐████▀▀▀
10% CASHBACK
          100% MULTICHARGER
   ▄▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄
 ▄▀▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▀▄
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▀▄▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
 ▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀█▌
   ▀▄▄▄▀▄▀▄▀▄▄▄████
      ▀▀▀▀▀▀▀███████
   ▄▄▄▄▄         ▀▀███▄
 █▀█████▀█          ▀███▄
███ ███ ███           ▀███▄
▀█▀ ███ ▀█▀             ▀███▄
 ▀▀█████▀▀                 ▀██▀
Cryptomultiplier
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 770
Merit: 180


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
October 24, 2023, 05:36:19 PM
 #11

I no think say na every body environment dey as noisy as you mean for this Naija sef, because na where your money reach, you dey stay. Simply put, you cut you coat according to the cloth wey dey.

The prices of things don high well well, and yuletide season dey by the corner. Every noise you dey hear na people wey dey hustle their hustle or dey think how Dem go take navigate the next 8years of President BAT.

Those wey get private houses and live off-grid or in estates hardly have all this kinda noise, na people wey no get shi shi dey always make most noise for any area for this Naija. 

EluguHcman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 146



View Profile WWW
October 24, 2023, 05:53:10 PM
 #12

@ OP, I am think the forum no dey experience any noisy pollution but as for the environmental noisy pollution on how it affects our  every day lives is quite alarming as it attracts distractions specifically to those who are not able to get focused on their endivoirs in noisy environments.

Often I experiences difficulties when I sit my head to contribute to technical matters including being on the forum here as a cause of noisiness.

My battle with noise pollutions are...
* Inabilities to creative thinking

* Difficulty to pick points and proceed to process

* Improper headrest (sleep) for thinking faculty refreshments

* Attracted to anxieties with tussles to stay focused

* Drainage of accompanied execution and devalues of Passionate ness.

Cityhunter34
Member
**
Offline Offline

Activity: 148
Merit: 14

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest


View Profile
November 05, 2023, 03:56:35 PM
 #13

Good morning my people. I don dey think how ona wey dey this forum they take cope for this naija noisy environment. so I come they think of many things like!

Wife and children wahala
To stay for environment wey plenty children dey
Leaving close to school
Leaving close to the market
Leaving close to bear bar or any entertaining firm

Because most of us find ourselves in one environment or the other way dey disturb us, and e dey disturb your line of business (bitcointalk) some of this factor wey I list above they cause distraction. So I come dey ask ona to shear ona expirence and possible solution to this kind thing?
Anywhere wey noise dey distractions must dey and if you are distracted there comes inability to creative thinking.
Normally must dey for naija, for me personally wey dey stay for compound wey kids plenty e no easy at all, so I do my thing at nights when everybody dey asleep. What I do is, I go through this platform and pick some topics, do my research on them, write my opinions and thoughts down on my notepad and save them. Then I do my posting anytime during the day, I also hide myself from the kids at nights and do my thing too.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
Promocodeudo
Full Member
***
Online Online

Activity: 392
Merit: 185


Play Bitcoin PVP Prediction Game


View Profile WWW
November 10, 2023, 04:12:33 PM
 #14

OP, I appreciate you for bringing this kind of thread here, I must tell you, it has not been easy with most of us that live close to all you mentioned, but they are not to be blamed, because there is no law restricting them from doing somethings, even though there are laws to this effect who is going to supervise it, money managers I guess, there is school and a church close to my house, most times when we talk about this things, you will notice that Nigerian are very dramatic and religious freak, they will start defending there numerous churches not also putting into consideration that you are also a Christian too, the noise coming from this school is not something anyone will like to experience, including the church, this church has activity almost everyday, children at home will also come up with there own noise, you wouldn't know what to think and what to live, if anyone survives in Nigeria, there is no country of the world that you will not cope.

Dripplurd
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 28
Merit: 1


View Profile
November 10, 2023, 05:57:17 PM
 #15

OP in times of noise is totally depends on the environment you domiciled, there are environment that are very quiet and free from noise, in times children I believe we are not all married women and men here and even if we do it shouldn't distract you from concentration you can as well settle there needs first before going to work, or preferably look for nani that will take care of them while you comcetrate.
You are right dear. There are people living in noisy areas and there those living in a noiseless areas. The majoy source of noise should be business activities like those living close to market, main road and industrial area. Anoher source of noise is generators for those living where light is not steady.

Noise is a problem in Nigeria but I wouldn't call it emergency because there are less industries here... the sources of noise in have in Naija are manageable.



omo my brother i don dey addicted with noisy evnviroment ooo because were i come from, for inside house na distraction and for outside again na distraction the first time we pack into that enviroment i was like this people are too noisy but for just some days i gaz cope with the enviroment because sometimes for inside house e go wahala between husband and wife and sometimes e go be between father and childrens .
Youngkhngdiddy
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 201



View Profile
November 10, 2023, 10:47:11 PM
 #16

my brother i don dey addicted with noisy evnviroment ooo because were i come from, for inside house na distraction and for outside again na distraction the first time we pack into that enviroment i was like this people are too noisy but for just some days i gaz cope with the enviroment because sometimes for inside house e go wahala between husband and wife and sometimes e go be between father and childrens .

   Nigeria normally is filled with noise. We begin the day with noise and end it with noise.The atmosphere breathes out noise. Areas dey wey dey serene no doubt buh 90% of the country is noise. Just imagine place like Lagos, there's a reason why Dem call am city wey no dey sleep; even around 1am people still dey run dey run business not to talk of the bus parks d place they always day busy 24/7 you go wake up with noise for morning still come for night generator from your neighbor fit wan tear your ear. 
   These noises dey cause heat and pollution too. The environment no fit dey conducive with the noise wey dey. Nothing wey anybody fit do about am, na to jus live with the noise and then find fun in it too. Na the scope of survival be that. The good thing be say, the noise no jus dey disturb buh e dey help keep the country lively too.
Ever-young
Full Member
***
Online Online

Activity: 1176
Merit: 164


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile WWW
April 18, 2024, 02:26:13 AM
 #17

Good morning my people. I don dey think how ona wey dey this forum they take cope for this naija noisy environment. so I come they think of many things like!

Wife and children wahala
To stay for environment wey plenty children dey
Leaving close to school
Leaving close to the market
Leaving close to bear bar or any entertaining firm

Because most of us find ourselves in one environment or the other way dey disturb us, and e dey disturb your line of business (bitcointalk) some of this factor wey I list above they cause distraction. So I come dey ask ona to shear ona expirence and possible solution to this kind thing?

Mk I no lie give u, me no dey sabi stay for noisy area o, anywhere noise dey I no dey like am, even if I leave for another person compound and my fellow neighbors dem come dey make noise well well, I don go tell dem mk dem calm down o, say no be only dem dey for the yard, dem also pay money wey I pay, so make everyone dey try to dey give the other people peace of mind too because noise dey sabi irritate me for body and I no dey waste time sick and also to dey for environment wer noise plenty, no dey give children the idea to dey very concentrated although e dey good mk children dem dey play once once but no be for wer plenty children full, and e dey cause corruption too, I no fit dey for environment wey noise dey, dey also work for this forum, wetin I won write I no go fit write it remember so me i no fit dey cope o.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!