Bitcoin Forum
May 13, 2024, 10:05:43 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Is real estate business lucrative in Nigeria?  (Read 191 times)
Forever101 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 27

View Profile
October 01, 2023, 10:25:19 PM
Merited by Fivestar4everMVP (1)
 #1

I have read books on real estate and I don do many research untop an but I never come across any real estate business men for naija, with how the country be self, person no dey hear about the business 4 naija like other business like that. E be wan ask say, for naija , the business dey easy abi e hard, if you no say you get experience for the business abeg come make you share knowledge on how to do am. Make una no  direct me go Google search ooo, me I no fit trust some information wey dey fly anyhow for that side , I want person with real experience for naija here. 

Make I carry this question join, if you dey hear and you Sabi animations with blender app, abeg come make we yarn patua.

With the wey the country be, person need find ihn wey before hunger go make ihn ear be like dry leave.
1715637943
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715637943

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715637943
Reply with quote  #2

1715637943
Report to moderator
1715637943
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715637943

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715637943
Reply with quote  #2

1715637943
Report to moderator
Even in the event that an attacker gains more than 50% of the network's computational power, only transactions sent by the attacker could be reversed or double-spent. The network would not be destroyed.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
SatoPrincess
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 980
Merit: 711

View Profile
October 01, 2023, 10:50:39 PM
 #2

I have read books on real estate and I don do many research untop an but I never come across any real estate business men for naija, with how the country be self, person no dey hear about the business 4 naija like other business like that. E be wan ask say, for naija , the business dey easy abi e hard, if you no say you get experience for the business abeg come make you share knowledge on how to do am. Make una no  direct me go Google search ooo, me I no fit trust some information wey dey fly anyhow for that side , I want person with real experience for naija here. 

Make I carry this question join, if you dey hear and you Sabi animations with blender app, abeg come make we yarn patua.

With the wey the country be, person need find ihn wey before hunger go make ihn ear be like dry leave.
Real estate na better hustle way dey pay for naija. If you notice price of things dey go up anyhow and e nor dey gree come down. The challenge with real estate investment be say you fit go buy property from person, the person go sell for you and come still sell the same property to four other people or you go dey invest in those fake real estate companies way dey advertise say you fit own your own land with just 100k. Other than that, real estate dey really boom.

███▄▀██▄▄
░░▄████▄▀████ ▄▄▄
░░████▄▄▄▄░░█▀▀
███ ██████▄▄▀█▌
░▄░░███▀████
░▐█░░███░██▄▄
░░▄▀░████▄▄▄▀█
░█░▄███▀████ ▐█
▀▄▄███▀▄██▄
░░▄██▌░░██▀
░▐█▀████ ▀██
░░█▌██████ ▀▀██▄
░░▀███
▄▄██▀▄███
▄▄▄████▀▄████▄░░
▀▀█░░▄▄▄▄████░░
▐█▀▄▄█████████
████▀███░░▄░
▄▄██░███░░█▌░
█▀▄▄▄████░▀▄░░
█▌████▀███▄░█░
▄██▄▀███▄▄▀
▀██░░▐██▄░░
██▀████▀█▌░
▄██▀▀██████▐█░░
███▀░░
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1540
Merit: 4865

View Profile
October 02, 2023, 07:03:26 AM
 #3

All I know is that real estate is a good business. It is an investment and a good way to hedge against inflation in Nigeria. But I am not into it because I think it requires huge amount of money, unlike with the small amount of money that you can use to buy bitcoin.

The challenge with real estate investment be say you fit go buy property from person, the person go sell for you and come still sell the same property to four other people or you go dey invest in those fake real estate companies way dey advertise say you fit own your own land with just 100k.
If someone do not know what to do about real estate, he should consult his lawyer to show him the way. It is better to pay your lawyer some money than to lose a property because you are not having the legal documents and government backing.

After a proper guide from your first investment, you will be able to do the necessary steps after that without anyone in the next investment, but always consult your lawyer whenever and wherever you think is necessary.

CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 4155

eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.

View Profile WWW
October 02, 2023, 11:25:23 AM
 #4

I have read books on real estate and I don do many research untop an but I never come across any real estate business men for naija, with how the country be self, person no dey hear about the business 4 naija like other business like that. E be wan ask say, for naija , the business dey easy abi e hard, if you no say you get experience for the business abeg come make you share knowledge on how to do am.

So before I go tell you some things make I make you understand say difference dey with the way you read about Real estate for online and wetin dey happen for Nigeria. Oyinbo real estate is mostly about buying already built house, office building etc either new ones and they rent am out or old ones and they put small money into am and rebuild the thing to today standards come rent or sell am but Nigeria own is mostly about land with other few people wey get the cash wey dey buy estates and come rent am out dey collect yearly rent. Make we talk about the buying of land aspect of Real estate because na that one cheap pass and they very profitable pass for Nigeria. The business dey very easy to do when you get the cash and do am well, no go alone go buy land because for Nigeria they way you present yourself na so people go threat you. Go with lawyers and witness (men wey get weigh for the community wey you wan buy land) and finalized the deal with your landlord, after that one make your lawyer follow up with other necessary documents to get to make you have full ownership of the land then secure your land with fencing. When you do things like this, even the landlord go fear to wan resell your land.

Quote
Is real estate business lucrative in Nigeria?

To answer your question yes, e dey very lucrative but you no go do am like small pikin or e get people's wey be say their only work for life na to dey steal people land with legal or spiritual way and dem go come for you so you need dey prepared. If you get better 5-10 million and land never too cost for your area, brother go buy land and fence am. When development go come your side na when you go know say real estate business na blood money. Land wey you buy 1 million fit give you 5/10 million when you commot all expenses from the land. Just no joke with your investment, secure your land very well, settle the other small small things wey dey dey for land buying so dem no go get any reason to talk say you no pay for you land finish come sell am and even though you dun do everything, keep money for court cases as dem go surely come but with a good lawyer and all your documents intact, you go always win your case.

█▀▀▀

█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Fivestar4everMVP
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 1052

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
October 02, 2023, 11:50:26 AM
 #5

To be honest, real estate na one better business for NAIJA ooh
, this na based on my own personal experience with people wey dey into the business..

Na for real estate I see say person fit do business from January till december and like that for several years without recording any losses.

But the downside of the business be say, no be the kind business wey small money fit start, based on how expensive things are in Nigeria today, person go need like 20 to 30 million naira to start real estate business, and another thing wey person gats know again be say, no be every area wey person dey na im such business dey sell out quickly, whether na land or houses, rentage or lease, there are some areas wey no dey liquid enough to make real estate business a Para Para business, so the person will gats to know this and arrange him or her self well to avoid rush in, rush out.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Obari
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 442

I buy all valid country Gift cards swiftly.

View Profile WWW
October 02, 2023, 10:38:30 PM
 #6

Well you try but you gats understand say na very vita question you dey ask and this questions them no dey easily dish am out at least not for peanuts na why them dey get mega conventions for Abuja with regards to real estate.
My bro, I go assure you say real estate very very lucrative and that na true beyond all doubts and I never grow to dey standard but I don involve for several landed deals and I must confess say those business na one of the businesses wey give me serious face lift back then.
Real estate sharp my bro and I go always tell people to dive especially if you get the money to invest, just buy land and dumb, come thank me later

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
[/center]
Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2478
Merit: 623

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
October 03, 2023, 01:49:24 PM
 #7

The real estate business na better one and I dey even hear real estate companies say the area still dey untapped for business. Wetin I surely know say na wey don dey for long and old people don ignorantly invest in it for long when them go build house put tenant and from there dey feed and train children for school. The business just dey get face lift lately as job no too dey you come dey see different types of people dey go into land agents and house rentage. Also companies begin establish themselves there, Dem go buy land, build, furnish and rent or lease an out.

Now as Naira dey drop, people dey carry their money buy land no matter how small or remote wey the site dey, e go still serve as hedge against inflation. People dey wey no dey hear about put money for bank but if na come buy land, Dem ready go put money there . The thing about buying land and investing on properties be say you go still shine your eyes make dem no knack you but na real investment area wey people dey put money now because at least you no fit sell land wey you the same price after at least 6months to 1 year.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
EluguHcman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 146

View Profile WWW
October 03, 2023, 03:07:23 PM
Merited by Moreno233 (2)
 #8

Real Estate dey hard to get on to because you either but for resale of you build and if u want take that as a source of income, u need to check ur pocket to know the level u  fit invest on. This na why most real estates get doomed to fail where by, them no overview their venture on the scale of wetin them dey invest on and the capital set to take rise the investment.

So in a time along the lines them dey fail to fit Finnish up that which them don start leaving the venture on suspend or on pending probably unable to carry it on again to a finishing level and if to be resale, e go come be like say u be distress seller cuz the matter don choke and u go decide to sell am the least instead of a to talk lost.

Otherwise, if u succeed to the finishing levels, u don stand to a reliable earnings source of income with no random marketing skills required and doesn't require employees way supposed dey cut ur incomes as u receive.
This also no require you things like restocking like our other conventional business but maybe once a while requires u to do maintenances but depending on material qualities. This also saves u management stresses. Most happy 1 of am be say na long time goal of financial obtainment whether na empty land for resale of a built structure for resale all legit. Land no dey routine and no today and tomorrow house dey stay b4 e fit require just maintenance.

Warning>>> If u most get on built structures, you must get to a modern style so that e no go cost u waste of finances as a case of restructuring & be aware say na modern world we dey now & people dey go 4 modern tins so ur structures must be modernized and ur land must be in a acceptable locations considering disasters such as flooding area's, I security areas and good land soil textures to fit give reliability to ur structure on-top.
These considerations and the case of the modelity has made real estate business a competitive business sector and people also look at something furnished that can be affordable.

For sure in life wetin good requires a lot and once achieved na 1 in town. So as this real estate business.

So as far as this say come to existence that "Great thing's doesn't mostly comes from the comfort zones", so as people, landlords and landlady's and so on leaves their homes to elsewhere for greener pasture sake so more real estate is in demands and so on it e riches the investor on that sectors.

RockBell
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 756
Merit: 360

Underestimate- nothing

View Profile WWW
October 03, 2023, 03:18:25 PM
 #9

I have read books on real estate and I don do many research untop an but I never come across any real estate business men for naija, with how the country be self, person no dey hear about the business 4 naija like other business like that. E be wan ask say, for naija , the business dey easy abi e hard, if you no say you get experience for the business abeg come make you share knowledge on how to do am. Make una no  direct me go Google search ooo, me I no fit trust some information wey dey fly anyhow for that side , I want person with real experience for naija here. 

Make I carry this question join, if you dey hear and you Sabi animations with blender app, abeg come make we yarn patua.

With the wey the country be, person need find ihn wey before hunger go make ihn ear be like dry leave.

Real estate is making people and I think that is one of the trending businesses currently and that comes with a good bag of money it is not only in Nigeria but it is a global thing houses are a necessity that plenty of people need, it is just like a product you can not do without just like food too, because if you go to most of the major cities see most of the building in some estates for places like Abuja were you see good buildings in term of quality and standard but in term of affordability is not affordable at all how can an ordinary man be able to buy a house worth of 200 to 400 million and even more no be juju be that.

Going to real estate in Nigeria is easy for marketers but not for investors because seeing does house you will know that millions are spent on houses, but marketing does houses can give you a good percentage if you are able to sell any of does houses,  if you have interest in real estate you can try your luck.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 300

View Profile WWW
October 03, 2023, 03:57:53 PM
 #10

This real estate business nah very 9ice business and investment for naija so and w still dey profitable for pipo way Sabi am, although we fit no dey hear anything about this real estate business of a thing but watin I go talk be say, for 9ja so pipo way dey get money on a steady Dem dey always dey on a low key and no dey make noise like some of us way dey into Bitcoin invest, why I talk like this nah because e get some kind of investors way be say as BTC just high them dey use am worry others for internet and e no good like that, so for naija now pipo way dey make cool rubbs no dey make noise nai make some of us no set hear about this real estate business matter.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Stable090
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 423

View Profile WWW
October 03, 2023, 09:24:59 PM
 #11

I have read books on real estate and I don do many research untop an but I never come across any real estate business men for naija, with how the country be self, person no dey hear about the business 4 naija like other business like that. E be wan ask say, for naija , the business dey easy abi e hard, if you no say you get experience for the business abeg come make you share knowledge on how to do am. Make una no  direct me go Google search ooo, me I no fit trust some information wey dey fly anyhow for that side , I want person with real experience for naija here. 
Real estate na better business ooo, but the money wey u go use start am na d problem, no be business wey u go talk say u wan start with small capital, I sabi Abuja well and I see say all those Rich people wey u dey see for Abuja most of them dey into real estate, even all this our politicians, na places wey dem dey divert money wey dem steal go be that. Dey get some places wey be say if u wan run all those businesses, you no go too enjoy am but I know say real Estate dey move well for Abuja, Lagos, and I hear say e dey move for Port Harcourt also but I never go Port Harcourt before. Most state wey be say na just state civil servants full am, real estate business no dey really move for places like that.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
█▀▀▀

█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█

▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀

█▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
Forever101 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 27

View Profile
October 04, 2023, 09:28:23 AM
 #12

Thanks for sharing this ogbonge update, I know say many starter dey always start with loans , as you don open am say the thing dey make sense for city, na better talk be that. Na to intensify effort for more information.
Mayor of ogba
Full Member
***
Online Online

Activity: 294
Merit: 180

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!

View Profile
October 04, 2023, 11:54:24 AM
 #13

The real estate business is very good business for Naija and the world at large because we cannot do without a house if we can afford one. For example, most people leave their place and go to another place to search for a better living, and you need to rent a house to stay in or find a friend or family member way you stay until you see fit to rent a house by yourself. This is why the real estate business will keep on being a lucrative business for Naija. If you get money buy the land first later you fit to do the rest

Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 166

Bitcoin👌 or nothing

View Profile
October 04, 2023, 08:04:46 PM
 #14

Real Estate na very good investment for naija, many places presently dey under development and different infrastructures like tertiary institutions Don dey build for some places wey before be bush.  Real Estate in Nigeria is a very good investment infact land banking is one secure way to make long term investment that will yield good profit but as long as you do your due diligence, like buying land from a reputable company, making sure your land is not situated on a government plan that is to be used for any government purpose,  buying your land in a place that has propects for development and finally make sure say even if you dey buy from person do your finding on the person make them no scam you.
Stable090
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 423

View Profile WWW
October 04, 2023, 11:36:58 PM
 #15

Thanks for sharing this ogbonge update, I know say many starter dey always start with loans , as you don open am say the thing dey make sense for city, na better talk be that. Na to intensify effort for more information.
But na to get d loan be d problem, loan wey u need for real estate no be small loan ooo and if no be say na big man you be, bank no go give out that kind loan. Real housing no be something wey u go talk say u wan start with like 10 million, e just be like say u no wan do anything, and you know d kind wahala wey u go do, and d connection wey u go get, before bank carry 2 million give u. The best alternative for people wey never get money na to invest in land. Any state wey u dey stay, just reason areas wey u know say development for those places dey very fast, just hustle money get lands for places like that and ignore it there, before u know ur money don dey grow gradually.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
█▀▀▀

█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█

▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀

█▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
Richbased
Full Member
***
Online Online

Activity: 294
Merit: 161

View Profile WWW
October 06, 2023, 05:27:44 AM
 #16

In as much as real estate business is producing large amount of money, there are also factors that demoralize an investor and one of these factors is a case were you have a tenant that is troublesome you will find out that this tenant will keep frustrating you when their rentage expires and when it's even a tenant that is relevant is government you will find it difficult to deal with that kind of person.

And again another factor that again is poor maintenance; it takes so much money to maintain a real estate business because most of your tenants are top government functionaries or wealthy people and this set of people live luxurious lifestyle so for you to maintain it to their taste is also to be considered.

Finally, it takes a lot of time to equip and finish the estate and you might run out of cash during the setting of the estate and it might abandoned it since there no much fund to continue thereby it will now look like a liability because since it has not been completed there no way you can start making money from it. And again it takes lots of valid documents before and after setting the estate and these documents as requires large amount of money to be processed.

Forever101 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 27

View Profile
October 07, 2023, 09:16:04 AM
 #17

Well said but real estate does not necessarily mean you must own an estate with 1000 houses in one location. In real estate business, one can have houses in different location within a city. As for the maintenance, I do really think, there must be a signed agreement.
Sim_card
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 389

View Profile WWW
October 07, 2023, 02:12:20 PM
Merited by hugeblack (1)
 #18

I have read books on real estate and I don do many research untop an but I never come across any real estate business men for naija, with how the country be self, person no dey hear about the business 4 naija like other business like that. E be wan ask say, for naija , the business dey easy abi e hard, if you no say you get experience for the business abeg come make you share knowledge on how to do am. Make una no  direct me go Google search ooo, me I no fit trust some information wey dey fly anyhow for that side , I want person with real experience for naija here.  
OP, you funny o. See the kind thing wey you dey talk say you never see any real estate businessman for Naija, omo them plenty, na you never get access to them. Real Estate na  block money, especially when your estate dey developed area. Tinubu our president is the richest landlord in Nigeria because him invest into real estate, I believe say na with this investment make people dey respect am till today as the investment dey generate steady funds for am. When Tinubu na Lagos state president at 201. He use Lagos state money build low cost housing estate for many government workers based on their ministry and after he commit for sit, Baba sideline the new government say na him money him use build those properties and say no be Lagos state properties. Everybody must live inside house both poor and rich and na this make real estate be very nice investment and it is an hedge against inflation too. I lived in a private estate when I was a teen and it was fun base on VIP.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!