Bitcoin Forum
May 02, 2024, 08:00:10 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Government Really Value Our NYSC?  (Read 358 times)
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 4150

eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.

View Profile WWW
October 05, 2023, 12:44:00 PM
 #21

I mean all these our NYSC bordas and sistas wey don devote their time and lives to serve this our contri.
E don dy almost go plenty plenty days and weeks now wey them kidnap some NYSC members for Calabar and our government no dey put force to bring them out, and with this act I no sure say people go fit summon courage to go serve.

If you no go serve na yourself wey you dey do and not the government because NYSC is a mandatory requirements for every graduate unless you graduate very late wey be say you dun pass the age to serve na when dem go give you exception. e dey pain me say people wey comot house to go serve their mother land enta this kind wahala but na the country wey we dey and the insecurity wey dey the country na wetin dey cause all this ones. The government and the citizens care greatly about anybody wey dey serve our mother land through NYSC because if you see the kind privileges this people dey get ehh. I dun see many occasions wey be say police dey free motor just because person where NYSC uniform and other instances like market women dashing dem things and other scenarios dem. If same thing for happen to orders na so e for be too (no quick response from the government) because police officials and other government officials has been kidnapped before and nothing was done quick for their release.

Quote
E dy pain me say we still dey go for all these things when government call on them, abi the NYSC no get right to say no all these government related things? I still dy ask, e really dy comporsary to go serve still come out to continue dy suffer as if them do wrong for the nation?

Yes very compulsory because without am you no fit secure better private paying job and no government job entirely. My advice go be make we dey try work our service because na wetin most people dey do. No go dey do good citizen go serve for where you go get problem because if you lose your life, the world no go stop for you. Highest na 1 min silent and fundraiser and e dun finish. We need to dey protect ourselves because na wetin dis country dun turn into. If you get the finances, work where you go serve or redeploy when them post you go where you life no dey secure. No go say because dem kidnapped NYSC people you no go serve or all your school years will be wasted and no go talk say you no need the certificate of completing your NYSC because e go worry you for future. We no know how tomorrow go be and we need dey prepared in every aspect like having all qualifications you have achieved like graduating from the University to avoid disqualifications.

█▀▀▀

█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
1714636810
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714636810

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714636810
Reply with quote  #2

1714636810
Report to moderator
Whoever mines the block which ends up containing your transaction will get its fee.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714636810
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714636810

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714636810
Reply with quote  #2

1714636810
Report to moderator
1714636810
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714636810

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714636810
Reply with quote  #2

1714636810
Report to moderator
Fivestar4everMVP
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 1051

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
October 05, 2023, 01:11:39 PM
 #22

Even though our government is not trying much for the citizens considering the amount of confidence reposed on them, I think it will be unfair to blame everything on them. Insecurity is a major problem in many countries of the world, so it is not perculiar to Naija.

As for the NYSC members being kidnapped, all hands must be on deck to rescue them. Police need all the support of the villages with information that can help them in the rescue. It's really unfortunate but I have the feeling they will be released soon.
very well said my brother, it is absolutely wrong for us to be so quick to blame the government, and charge them for not doing well even on matters that does not completely or directly concern them.

Who exactly are the government after all?  the government is my very self, every one of us here and every citizen of the country, it we ourselves that came together to elect those who are leading us, like in every government, there is always the head, just like in the government of heaven, God is the head.

The copas wey they kidnap for calabar no be any fault of the government, and if una ask me, the supposed government get more than enough problems on their hand to deal with already, if we begin check am, we go discover say there is a body the is assigned with the responsibility to see say those copas gain their freedom back, na that body we supposed dey call on, not the government.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
uchegod-21
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 938
Merit: 593

BTC, a coin of today and tomorrow.

View Profile
October 05, 2023, 02:44:46 PM
 #23

For where? Government no value corpers at all. The reason dem bring this nysc program na to settle peace after Biafra war wey be happen that time. Up till now, the scheme still dey and Government sef no dey take corpers serious again. See now, this kidnapping case wey dey rampant this year, how many cases Government pay attention to?
If dem know say their hand no too reach again, make dem kuku scrap NYSC make everybody rest. After all, the allowee wey dem dey pay no dey reach person do anything because of high price of things for the country.

If dem no go scrap am, make dem stop to dey post people go far far places. The number of corpers wey die this year through road accident and those dem kidnapp because of night movement e too much. Corps members now na target for kidnappers and bandits and our government no dey no anything.  Make dem allow corpers to serve for where dey close to their home make life no too hard for them. This matter serious .

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 589

View Profile
October 05, 2023, 03:42:12 PM
 #24

That Chibok girls matter if you know wetin and wetin dy inside that issue you go know say e get wetin them no want the public to know, them let us hear wetin them want us to hear about Chibok girls own and this one no be same thing compare to the children from Chibok. For me oh that abduction nah political movement against Good luck Jonathan.
We no go fit categorically tok say doz chibok girls issue nah political set up by the rival group APC to take scatter ourJonah Govt as we no get proof to take back am up but make we come gree say nah planned work, ngwa dem don enter seat why dem no release the girls to their parents.. this mata serious as we all know some of those girls don turn mother's for their hand and nah this same chibok mata we hear of Leah Sharibu. Make I no divert Sha but wetin I wan let you understand say for these things to stop to repeat, we govt must tighten the area of security else any govt wey enter go face that same challenge.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
CryptSafe
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 421

View Profile
October 05, 2023, 04:05:24 PM
 #25

Government no dey joke with NYSC matter o. As a matter of fact, NYSC na army reserve. If wahala come up wey go need extra combat force more than the army to support join body, na NYSC them dey fall back to so as to fill up the gap. Naim make you dey see say NYSC dey do army drills for orientation camp because them believe say na transformation process be that wey involve conversion from civilian to military.

As for the matter wey involve kidnap of Corp Members, the security agencies should work with the local community heads and other community members  to rescue the kidnapped corp members because they are the only ones that knows the nook and crannies of their communities and the people committing such act. They know the ins and outs of their communities to assist the security agencies get to the bottom of this matter.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
▄▀▀▀

▀▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
SIGN UP

▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▄

▄▄▄▀
Usasauki2004
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 42
Merit: 1

View Profile
October 05, 2023, 10:29:45 PM
 #26

Government value NYSC? Govt doesn't.
If you can recall days ago they were talking about sending youth corp members to war front. Can you imagine, someone with as little as three weeks parade training and some little man o war walks and government talking about sending them to war, that's like committing suicide in broad daylight.
At the same time, let talk about the allowance given to corp members, 33k no be something to talk about with this present economy wey things don cost. Do you want us to talk about some accomodations given to corp members while some are not even given at all.
Serving that you suppose to enjoy, I see no difference with when person they university ooo, serving and still be collecting money from parents at home. E bad oo
Sexylizzy2813 (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 418

View Profile
October 06, 2023, 01:03:46 PM
 #27

That Chibok girls matter if you know wetin and wetin dy inside that issue you go know say e get wetin them no want the public to know, them let us hear wetin them want us to hear about Chibok girls own and this one no be same thing compare to the children from Chibok. For me oh that abduction nah political movement against Good luck Jonathan.
We no go fit categorically tok say doz chibok girls issue nah political set up by the rival group APC to take scatter ourJonah Govt as we no get proof to take back am up but make we come gree say nah planned work, ngwa dem don enter seat why dem no release the girls to their parents.. this mata serious as we all know some of those girls don turn mother's for their hand and nah this same chibok mata we hear of Leah Sharibu. Make I no divert Sha but wetin I wan let you understand say for these things to stop to repeat, we govt must tighten the area of security else any govt wey enter go face that same challenge.

Kidnap nah kidnap oh but e get wetin dy results to all these kidnapping, as for the NYSC own, two things fit be the cause as nah community something...
E fit be say nah boys wey just reason to make that kidnapping happen wey no concern top bodies (political matter) like the Jonathan own and  e fit happen out of envy, because e get as these our coopers fit package reach people wey dy around fit decide to kidnap them make their papa and mama them pay something thinking say them hold paper well well... Nah wetin I think oh but still on still government need to do something to solve this issue.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Franctoshi
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 546

View Profile
October 06, 2023, 04:53:54 PM
Merited by Nwada001 (2)
 #28

The issue of insecurity in Naija is becoming worrisome and the security of citizens has entered the state of on your own (Oyo State) because the Nigerian system of government is run in such a way that they don't know whether we exist (selfish governments or governments of interest).
The increasing insecurity in Nigeria, specifically Kidnapping is caused by hardship and lack of jobs in our country today, As they say, an idle mind is the devil's workshop, if youth are engaged with meaningful jobs, most of them would not think or have time to go into kidnapping fellow citizens to earn money.

This is very bad, discouraging and disheartening one for that matter. I no say insecurity na very big challenge for Nigeria, but not to the extent to kidnap young corpers way suffer even before them graduate just to get back at the government. Nobody no how their situation dey right now and I just dey imagine the kind shock and worry their families have been through for weeks now.
No matter how careful person try to dey, nobody go wan de kidnappers custody because the experience na very ugly one. I dey pray may God intervene so dem go release them in safe condition.

For the matter way concern corpers participation in election, it is a matter of choice exercise and not compulsory.
During my time I did not participate and nobody query me for that.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Baki202
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 172

View Profile
October 06, 2023, 09:02:36 PM
 #29

Some times I wonder if this our government dem really value this people them call their children, I mean all these our NYSC bordas and sistas wey don devote their time and lives to serve this our contri.
E don dy almost go plenty plenty days and weeks now wey them kidnap some NYSC members for Calabar and our government no dey put force to bring them out, and with this act I no sure say people go fit summon courage to go serve. If nah to call on them to serve their contri when election reach them go call on them and these our brodas and sistas go answer the call.
E dy pain me say we still dey go for all these things when government call on them, abi the NYSC no get right to say no all these government related things? I still dy ask, e really dy comporsary to go serve still come out to continue dy suffer as if them do wrong for the nation?
No work instead nah hustle wey no dey related to wetin these our brodas and sistas go school for, e make sense?

Make I pause here, make una talk something for this matter...
if na nysc people, government they try him possible best with them and you know say anything involving security the thing get process and has far has na police matter them go try by all means to catch all the people involve, and very soon the government them go done they work on am, some time we just have to have patience make i talk am like tinubu wife say him husband no be super man, but joke aside very soon we go hear good news. i belive.

Bitcoin-ATH
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 17
Merit: 0

View Profile
October 07, 2023, 07:57:52 PM
 #30

Some times I wonder if this our government dem really value this people them call their children, I mean all these our NYSC bordas and sistas wey don devote their time and lives to serve this our contri.
E don dy almost go plenty plenty days and weeks now wey them kidnap some NYSC members for Calabar and our government no dey put force to bring them out, and with this act I no sure say people go fit summon courage to go serve. If nah to call on them to serve their contri when election reach them go call on them and these our brodas and sistas go answer the call.
E dy pain me say we still dey go for all these things when government call on them, abi the NYSC no get right to say no all these government related things? I still dy ask, e really dy comporsary to go serve still come out to continue dy suffer as if them do wrong for the nation?
No work instead nah hustle wey no dey related to wetin these our brodas and sistas go school for, e make sense?

Make I pause here, make una talk something for this matter...

Omo! This matter dey very hideous. Corpers wey dey try their possible best to serve the nation nai kidnappers go kidnap. Chio nobody dey safe again for this country oo. Nijia don lose balance well well for matter wey concern insecurity and I feel say na bad leadership follow dey worse  the situation. Abeg make our government do everything wey dey their power to see the release of those corpers because na  people pikin them bee and they no do bad thing to render their loyal service to the country. The families them now go dey for bad state of mind and thinking for weeks now. May God help us.
Hewlet
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 114

View Profile
October 08, 2023, 05:29:29 AM
 #31

I think Nysc has outstayed its welcome. The purpose of Nysc has not yielded much result compared to the suffering and death of young students who went out to serve their father's land in the process.

They are not even consistent with the supposed peanut they send the this coup members.

The security of this people are not even taking seriously and all you think of is to use then as military reserve?

I have some persons that went from akwaibom to a state and were kidnapped on their way, till date, no reasonable move has been made on the part of the government to bring them to safety.

███████ ███████        R O L L B I T        CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO        [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     TRADE RLB NOW!     //
███████ ███████ ███████            OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF SSC NAPOLI           ███████ ███████ ███████
Smithstone
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 2
Merit: 0

View Profile
October 08, 2023, 09:52:02 AM
 #32

Some times I wonder if this our government dem really value this people them call their children, I mean all these our NYSC bordas and sistas wey don devote their time and lives to serve this our contri.
E don dy almost go plenty plenty days and weeks now wey them kidnap some NYSC members for Calabar and our government no dey put force to bring them out, and with this act I no sure say people go fit summon courage to go serve. If nah to call on them to serve their contri when election reach them go call on them and these our brodas and sistas go answer the call.

No be today this kind matter dey happen but wetin they vex me pass na why our government dey allow am happen, again and again. But the reason is not far fetched since you won't isolate all those issues from the plaquing insecurities in the country. Our country don suffer from bad leadership too much so tey we dey count trajectory and antecedents of past leaders and their scale of corruption. Any country that cannot secure it's citizens, especially those it has sent for such National assignment like the NYSC corpers. Haba, people wey get future, get plans, get ambition. Una go just allow make kidnappers carry dem go. Just like that? It doesn't make sense na. Those corpers are supposed to be the most secured citizens of the country, at the time, especially as they wear that uniform, like other workers under government assignments, would be protected.

Quote
E dy pain me say we still dey go for all these things when government call on them, abi the NYSC no get right to say no all these government related things? I still dy ask, e really dy comporsary to go serve still come out to continue dy suffer as if them do wrong for the nation?
No work instead nah hustle wey no dey related to wetin these our brodas and sistas go school for, e make sense?

Make I pause here, make una talk something for this matter...
Since NYSC don become compulsory to dey eligible to get government work for Nigeria, plenty of us no get choice than to go for it. In the middle of attending the program, some us our young people wey get passion go wan take more assignments or go to PPAs that are somewhat closed to vulnerable areas and as such, prone to attacks. Na why if government wan follow my opinion, I go say make em ban this NYSC stuff since it has almost defeated it's purpose. Mainly of which is to promote national unity. How many of the Corpers they actually stay for their PPA, without relocation?

Na wetin make me too go look for connect on how dem go carry me go place wey near home as I been dey serve back then. Because as we beem dey serve, issue of insecurity was still at its peak and I was ready to forfeit it if I didn't get what I wanted, which was a place near home. So, before we go mobilization, dem help me put me for where close home. Like that was actually better for me. But looking at it broadly, that has somehow defeated it's purpose since I could easily serve close to home, without having to travel to the other side of the country.

Abeg, I support that legislative motion wey been suggest say make them Ban NYSC. Since it has lost its main purpose.
Stable090
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 420

View Profile WWW
October 08, 2023, 02:30:10 PM
Merited by hugeblack (2)
 #33

Some times I wonder if this our government dem really value this people them call their children, I mean all these our NYSC bordas and sistas wey don devote their time and lives to serve this our contri. E don dy almost go plenty plenty days and weeks now wey them kidnap some NYSC members for Calabar and our government no dey put force to bring them out, and with this act I no sure say people go fit summon courage to go serve.
No reason am say our government no value Corper’s ooo, I just serve finish this year and I know how government take dey put effort for Corper’s, even d amount wey dem allocate for Corper’s for camp no be small money, na just Nysc officials just dey corrupt wey dey always chop money wey dey suppose use take care of Corper’s. Anything wey government dey do, dey no dey carry Corper’s mattar play.

We know the level of insecurity in this country, everywhere is no longer safe, na y we suppose dey very careful be that, make we know how we go dey commot and places wey we go dey go. Corper’s wey no even sabi anything about place wey dem dey, na dem suppose dey careful pass. The way you talk say government no dey put force to safe Corper’s wey dem kidnap for calabar, you no fit just expect say police enter where those kidnappers dey make dem come dey kill the kidnappers wey u know say Corper’s wey dem kidnapped dey among them, you go kill some of the people wey dem kidnap be that now, in a case of kidnap, you have to be very careful when u wan rescue people wey dem kidnap, because if you are not careful, they will end up killing those hostages.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
█▀▀▀

█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█

▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀

█▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
EluguHcman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 146

View Profile WWW
October 08, 2023, 06:32:37 PM
 #34

Nigeria govt be like consumers. They will never want to partake to great impact creations but ones the great deed is a don deal, na there them dey answer present na we dey here na we get am.

Common citizens such as the NYSC members them be zero existences to the knowledge of the govt that is why something supposed to call for public/govt attention that had to do with the common citizens just as the NYSC would occur in numberous times and on hundred (s,) of its citizens bt the govt we mute over it but just 1 small tin or big tin go happen to just 1single high profiler/dignitary/politician or a celebrities na there I go dey hear siren's up and down, news updates every platforms and even placing the govt revenue as a bounty just to either bring a justice or a rescue for them.

Nigeria na nation way the govt build 1 solid bridge say... This side na poor/common citizens zones with their terms and conditions with their value rate zero(0) while this other side na for the rich/dignitaries zone with no terms and conditions applied (lawless) with a value rate at 100% to infinity.

The govt see NYC members as serving boys/girls just as the house boys & girls na him make the govt no dey regard them. Them Only finds the serving members when them need their services aside that NYSC remains unexistence to their acknowledgements.. The govt only regards who get public influences as who get money and your face show.

Nwada001
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 574
Merit: 624

View Profile
October 08, 2023, 07:55:50 PM
 #35

NYSC and Government. You see this our country sometimes them they do things in their own ways and no be every security matter them they carry come aside for public come talk eh fit be say them they do things under ground to make sure say them release those people way them kidnap, I no believe say dem fit get information way concern that matter for they keep quite no go wan do anything.

I get one incident way happen for one community for our local government, this gùnmen them enter the community enter corners lodge kidnap about 4-5 of them with one of the community person way no be copper and all this coppers none of them from the place, as them kidnap them eh no reach 3 days well because those kidnappers come up with call come demand for ransom the government even before state government intervene the local council don bring out money them go bell this people, this one nah because the kidnappers come up open for price.

For security reason and to show how them carry care about the coppers them provide security for them and for matter of weeks those people way they involve for the kidnapping dem don catch them finish, them no rush make dem no go endanger the coppers live, as them make sure say them they for safe hand nah their dem start to chase those men dem come still catch them finish. Base on how I see matter government no they carry anybody way they under their care play. Dem fit appear to no they do anything for our eye but deep down them they try for their coppers and officers nah just say the terrorist dem no one hear world.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Obari
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 440

I buy all valid country Gift cards swiftly.

View Profile WWW
October 08, 2023, 10:35:49 PM
Last edit: October 08, 2023, 10:51:39 PM by Obari
 #36

Well na naija be this and almost everything dey very possible including choosing not to serve and I been also hesr of the news about the kidnapped Corp members and meh I must say, the government no dey really take any drastic measures about any of this this and is really disheartening and this na almost the same case with the chibok girls and I dey get the feelings say all this obvious kidnapping and adoptions don dey politicized as dem dey use am as strategy to tarnish a particular government tenure because if government truly see this corp members as the country's direct mandate then,  dem suppose don declare very serious state of emergency because I no fit really imagine wetin the parents of this corp members go dey go through now.

Me I no get plans to serve bjt to rather work things out and I hope other people do the same because I no really see the reason for all those unnecessary stress and risk of traveling for nothing.
I also understand  say, serving after graduation na one thing wey dey mandatory but just as I been talk before say this is Nigeria and anything dey absolutely possible.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
[/center]
Sexylizzy2813 (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 418

View Profile
October 18, 2023, 08:13:15 AM
 #37

No matter how we d public try to over look this thing e get how those politicians go use get something out of dese mess.
No surprise say dem fit say dem spend up to #10m plus to discover dose corp members and rescue dem, dats if dem don dey make serious move.
But y our government dem no dey always take things wey concern life too serious unless e affect dem,  affect dem reach dia stomach or affect dia pocket, becos as e be nah dia pocket nai be dia life...y e always be so?
Dis serving self to me I no still see am as one big thing again oh, bcos I no see any reason why Mr_Obari go serve finish still dey jobless (senior man no vex say I use your name oh🙏😁) and u expect oda people to still go serve con join same thing? Service no sure for dis nation, and no way wey Mr_BrainBoss wan convince me say e dey good again to serve for dis nation.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Obari
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 440

I buy all valid country Gift cards swiftly.

View Profile WWW
October 18, 2023, 09:42:36 AM
 #38

Let's call spade a spade and shovel a shovel because e get alot of things wey dey actually meaningless for the country and I still dey ask the same question as to what's actually the role and importance NYSC to the average man rather we dey get and receive several stories of wrong happenings and incidences surrounding it from the risk of traveling  for PPA to returning and posting to war affected states to the recent news of adoption and all the rest and you think NYSC shouldn't  be scrapped?

I stand on the opinion say make them comot this very exercise from list of mandatory activities and maybe put one year free safety course for all graduates.
Alot of chances dey say after all the risk of schooling to service, the least job no even dey guaranteed and you think the risk of NYSC  us wirth it?

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
[/center]
Sexylizzy2813 (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 418

View Profile
October 18, 2023, 12:23:37 PM
 #39

Let's call spade a spade and shovel a shovel because e get alot of things wey dey actually meaningless for the country and I still dey ask the same question as to what's actually the role and importance NYSC to the average man rather we dey get and receive several stories of wrong happenings and incidences surrounding it from the risk of traveling  for PPA to returning and posting to war affected states to the recent news of adoption and all the rest and you think NYSC shouldn't  be scrapped?

I stand on the opinion say make them comot this very exercise from list of mandatory activities and maybe put one year free safety course for all graduates.
Alot of chances dey say after all the risk of schooling to service, the least job no even dey guaranteed and you think the risk of NYSC  us wirth it?

Me I no still see why dem still keep am self up till now, I follow agree make dem scrap am comot bcos I never see the major effect e get for our youth wey dey put too much energy to go serve and at the end na still stage 1 dem go still dey.
Broda you know how much person go spend for sch still spend to even go for the service? Moni wey you go get in return no go even reach half of wetin you spend so what's the use in going for something that you'll only lose than gain?
If na tomorrow make dem stop NYSC movement abeg, make we know how many youth we get for dis contri.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Belarge
Member
**
Offline Offline

Activity: 406
Merit: 80

Eloncoin.org - Mars, here we come!

View Profile
October 18, 2023, 08:39:54 PM
Merited by hugeblack (1)
 #40

Some times I wonder if this our government dem really value this people them call their children, I mean all these our NYSC bordas and sistas wey don devote their time and lives to serve this our contri. E don dy almost go plenty plenty days and weeks now wey them kidnap some NYSC members for Calabar and our government no dey put force to bring them out, and with this act I no sure say people go fit summon courage to go serve.
Our country no de better for our very naked eyes, government de spoil the country with their unexamined unplanned program wey dem dey set for our fresh graduates. To me, e no mean anything because nothing e really de contributes to the ambitious life's of our school graduates, person go school, if na university e go spend 4 years depending on the course and if na poly na 5 years, come struggle to finish, come still served the country wey go past them small small money as salaries. Make una no get me wrong, education is vital for the young minds but the way the country de go, education no b the key again ooh, life come hard pass as before.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!