When we look at the state of our country's economy, it's obvious that relying on one particular source of income cannot really be enough to pay your bills, especially when you have a family. In most countries when you have a good skill, or a stable job can take good care of you even if you have a family. The only thing you need to work more for is promotion. However, it is different here.
Na so e sweet for outside the country too. one day person go complain say life for here dey cheaper than other places and another person go say dem no wan go outside the country because of how life hard for there with their strict rules. Everybody just dey talk one thing or the other but make we just know say, na our place be our home and na we go still better am. Life no easy for anywhere today, but your hardwork and effort wey you put na e go determine how far you go go for dis life and d tins wey you stand to achieve even inside the hardship for the country.
No be same country we Dey advise to multitask ?
How come suddenly una don Dey condemn multitasking especially for this very country and regime and you even forget betting for the list you been give😁what I’m trying to say in essence is that, regardless of the stress, multitasking na one thing that can’t be overemphasized and sincerely I no sure say person fit survive with just one job for this country and even people wry get more than one source of income Dey complain.
WHO GOES US NOT TO MULTITASK
Who goes none not to multitask. Multitasking no be bad tin to do for d country and dos wey dey complain about am fit be say na because of d popular saying wey be ‘Jack of all trade, master of none’. E no mean say because you dey look for plenty source of income you go just dey move from one work to another, you fit end up your time not mastering any of them and if you do so, no body go wan regard you as the perfect person for dat kind job wey you learn. My advise be say, if you wan go diversify your source of income, try master anyone wey you don start before and by doing so, you go get more trust and referral from people and dis makes you earn more than person wey dey jump from one job to anoda. E dey good to multitask in order to survive the current economy of the country, but if you wan do am, do am diligently.