Bitcoin Forum
May 02, 2024, 08:09:08 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
Author Topic: 6 AM to 4pm job  (Read 261 times)
Forever101 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 334
Merit: 27


View Profile
October 07, 2023, 02:25:57 PM
Last edit: October 10, 2023, 10:58:14 PM by Forever101
Merited by CryptopreneurBrainboss (1)
 #1

Jobs for our country here sucks , just imagine person comot for house as early as 6 A.M go work and e comot for work by 4pm enter road, meet traffic congestion, come reach house by 6pm. Does it really worth it with The minimum wage of 30k naira. This working system no dey favour our country piple. Na still same thing with company work.
Some work self no get  resting day , from Sunday to another Sunday.

Abi na like this e be for other countries?.
No wonder many person like dey self employed.

Me I believe say among those of us wey dey here fit hold political office tomorrow, abeg make we reason this matter.

Added:
If you are offered 20million naira to start a business or to take a government job that pays 30k monthly, which one will you opt in for considering the economy situation of this country. Let's see your opinion regarding this cause we do see a lot of people craving for government work. We have also seen people been sick for not been employed as government worker. If there is no opportunity to get the offer of 20million naira, would you rather take a loan to start a business or continue waiting for government work

Give reasons to your answer and the benefits attached to it.
1714637348
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714637348

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714637348
Reply with quote  #2

1714637348
Report to moderator
1714637348
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714637348

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714637348
Reply with quote  #2

1714637348
Report to moderator
1714637348
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714637348

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714637348
Reply with quote  #2

1714637348
Report to moderator
Make sure you back up your wallet regularly! Unlike a bank account, nobody can help you if you lose access to your BTC.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714637348
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714637348

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714637348
Reply with quote  #2

1714637348
Report to moderator
Mayor of ogba
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 163


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
October 09, 2023, 02:17:14 AM
 #2

Jobs in our country here suck, just imagine a person who comes to the house as early as 6 A.M. go work, and e comot to work by 4 pm enters the road, meets traffic congestion, come reaches their house by 6 pm. Is it worth it with The minimum wage of 30k naira? This working system no dey favor our country people. Na still the same thing with company work.
Some work self no gets a resting day, from Sunday to another Sunday.

Abi na like this e is for other countries?.
No wonder many people like dey self-employed.

Me I believe say among those of us wey dey here fit hold political office tomorrow, abeg make we reason this matter.
The 30k salary no worth this kind of job but e better past to stay idle, and be do nothing, and you no go worry person for money every time to avoid see finish. Even as you dey suffer dy go the work try to look out for skill way be hot cake to learn and save the money small small from your salary to use learn the skill.

rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 298



View Profile WWW
October 09, 2023, 06:42:04 AM
 #3

Omor, watin you talk nah true and I side am, those kind of jobs no dey good at all because I done see to couples way dey brawl because of day either the woman or the mand on of them dey come back home late from work.
This nah something way even the management of the place way person dey work supposed to consider for the help of their workers, like for other countries, I believe say some of those gobs for there get day and night workers and they no dey too start early because for some places nai evening and night nai be there morning, so them fit open by 10 o'clock am then night workers come by 4 o'clock pm and that there side a lot of roads dey way go make them reach there vicinity early.
This traffic matter nah watin government supposed to put in other for this we country, more especially for states way get a lot of populations like the Lagos state, so that pipo no go dey suffocate for traffic.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 589



View Profile
October 09, 2023, 07:45:34 AM
 #4

 First of all, no be the company fault say traffic dey road. If you check, that nah issue wey consan the government of the country. Again if you reason am, some people dey work over time and yet nothing to show as appreciation for their hardwork. Somebody tell me say salary is a drug your employer gives you to forget your dreams and for this naija wey hardship don tie us like wrapper, some people go take the #30k with joy, dey call am big money but dem forget say nah for that moni transport, feeding, house rent and other small bills go dey and before you know, nothing remain.
 Wetin I don observe be say some people dey wait for the right time to set up something for themselves, but forget say time waits for no one.
Nigerians dey very talented and gifted but some factors folo dey hinder them from achieving their goals nah make them go say "mai take dis one dey hold body so I fit save small".

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 673



View Profile WWW
October 09, 2023, 10:46:18 AM
 #5

Jobs for our country here sucks , just imagine person comot for house as early as 6 A.M go work and e comot for work by 4pm enter road, meet traffic congestion, come reach house by 6pm. Does it really worth it with The minimum wage of 30k naira. This working system no dey favour our country piple. Na still same thing with company work.
Some work self no get  resting day , from Sunday to another Sunday.

No be say Nigerians like most of dis works wet dey stress dem out o, but dem no get options dat is why dem settle for such type of works. I no think say dem go get any government work wey dey tedious like dis sef, 6AM-4PM no be joke oo. Most of companies dat do dis type of work na private companies and wetin dem dey do be say dem dey take advantage of dis worker because dem no get any oda choice asides working with dem, only few private companies put dis into consideration. And for government work wey require working round d clock or for a long time like dis, most dey be shift for dem to be having enough rest. Even though d government dey put dis into consideration, the minimum wage no still fit compensate all of dis, I hope dem go look into dat soon and increase d minimum wage because even if na me dey dat shoes, I no go like am like dat.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
..........UNLEASH..........
THE ULTIMATE
GAMING EXPERIENCE
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
/// PLAY FOR  FREE  ///
WIN FOR REAL
..PLAY NOW..
Roseline492
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 158



View Profile WWW
October 09, 2023, 01:17:44 PM
 #6

Omo that kind of work na Ogweja work ooh, e no make sense at all, how them go pay person 30k for one whole month when you get family way you they take care of plus house rent, before one month go finish you done borrow tire, is better to find better work or skills way go help you than go suffer for this kind of work way no they pay better money.

Baki202
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 172



View Profile
October 09, 2023, 01:41:31 PM
Merited by Alphakilo (2), hugeblack (1)
 #7

Jobs for our country here sucks , just imagine person comot for house as early as 6 A.M go work and e comot for work by 4pm enter road, meet traffic congestion, come reach house by 6pm. Does it really worth it with The minimum wage of 30k naira. This working system no dey favour our country piple. Na still same thing with company work.
Some work self no get  resting day , from Sunday to another Sunday.

Abi na like this e be for other countries?.
No wonder many person like dey self employed.

Me I believe say among those of us wey dey here fit hold political office tomorrow, abeg make we reason this matter.
Seriously they suppose review the time and always change there payment methods look oyinbo people them go work still get enough time but how person go work from 8-4 stress go they because you close from work no mean say you go get time rest and you go think say this thing no they affect our health but the day the thing go come affect us they come na women i pity pass if them close from work them go cook still take care of children some go still go choir practice, aside everything abeg make we no they play with our rest. We know say we busy but make we they rest.

Broadanbig
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 117



View Profile
October 09, 2023, 03:21:01 PM
 #8

OP no be small talk be this. The minimum wage compared to the job and economy too na heavy suffer head o. Man go wake up very early in the morning go work after the kitikata go come back late in most cases come meet economy wahala for house too. E no easy o. Na all these things dey make person dey feel say education na scam and waste of time. Person go spend good number of years for school finish with high expectations only to come out come jam wahala. As it stands now the current minimum wage Na rubbish because e no go reach anywhere at all. People dey really go through lots now and only those who get skills now Na Dem dey enjoy am dat is why e good make man learn extra skills aside going to school because Na that one fit put food for table now.

Being self employed is a good one because that would make you be the boss of your own while you do your business. This can only be achieved when you have the available capital and skills to start such business. Although there are investors out there looking for where to invest their funds and if luck being by your side, they find your business worth the money, they invest into it and your business will grow coupled with their connection they would unleash for your business so they could make profit from it. Self employed is not a bad idea because you will have time for yourself, family and all other things you find worthy of your time. You will also be an employer of labour too.

uchegod-21
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 938
Merit: 593


BTC, a coin of today and tomorrow.


View Profile
October 09, 2023, 05:22:12 PM
 #9

Op, na the sad reality be this for our country, everybody for this our country dey manage make dem see money buy food chop. But all this kind work wey dey take person time, energy and resources like this no good. This kind jobs dey drain person.  If person continue with that kind job for very long Time, e dey render person miserable.  Na why e good say make person eyes and ears dey open to opportunities. Once you see better offer, japa immediately.  Your mental health dey very important.  If you dey fortunate to get skills or savings wey fit help you set up something, abeg be your own boss.
Many employees go use you and still make you feel like dem dey do you favour. Many sef dey receive salary wey dey below official minimum wage. For Naija now, POS business better pass plenty white collar jobs. 6am-4pm jobs na no no for me.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
SmartCharpa
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 420
Merit: 259



View Profile
October 09, 2023, 06:20:37 PM
 #10

Jobs for our country here sucks , just imagine person comot for house as early as 6 A.M go work and e comot for work by 4pm enter road, meet traffic congestion, come reach house by 6pm. Does it really worth it with The minimum wage of 30k naira. This working system no dey favour our country piple. Na still same thing with company work.
Some work self no get  resting day , from Sunday to another Sunday.

Abi na like this e be for other countries?.
No wonder many person like dey self employed.

Me I believe say among those of us wey dey here fit hold political office tomorrow, abeg make we reason this matter.

This kind of job plenty for our country no be small sef, 30k salary no even worth am at all, it still depends on the company the person dey work, e get some company work wey be say na farm work person go dey do, you will go to work from 6 A.M till evening time how are we going to say the money worth am, person go dey work to the extent him go dey pray say make God no allow him children face this kind things for life but base on say they don't have choice, that are the available work in the country.

Even half the money did not worth am at, na inside that salary you go take feed yourself because company no go feed you, immediately you receive salary your parents, you will never receive yet and they will be reminding you for house that this has finishe already just for you to know what they need. What if na person wey don marry? You will be thinking about yourself and still be thinking on how to feed your wife and children's, all this is happening just because no choice than to face it we all hope that there will be a better tomorrow for us, if not how person go comot for house since in the morning till evening just for hard work and no be say na bank work.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Miles2006
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 149


Cashback 15%


View Profile
October 09, 2023, 08:46:43 PM
 #11

All this kind of work na suffer work, work with zero sleep dey affect health for real, and for that little pay 30k. Sometimes sef because of the stress and lack of rest the salary fit finish for buying of drugs talkless of feeding, house rent for this kind hard times. And na this kind work the boss go want make you work your ass out. But come to think of this matter people wicked ohh, why person go work from morning till night with this kind pay wahala, bambu go work money go chop, naija tire me oh. Na why I no like to work under person, na for this kind case I go advice the person to learn handwork or skill.

CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 4150


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
October 09, 2023, 09:21:25 PM
 #12

Jobs for our country here sucks , just imagine person comot for house as early as 6 A.M go work and e comot for work by 4pm enter road, meet traffic congestion, come reach house by 6pm.

Dem dey call am 9 to 5, that's job wey you go do from 9 to 5 but for Nigeria na 8-5 as job dey start officially by 8 and end by 5, anything else no be working hours and we no suppose dey work to those time unless you dey work for where e demand you to stay pass that hour. Minimum wage no mean say na wetin dem dey pay people, na just minimum like people no supposed get pay lower than that amount and most job dey pay pass like dat. You no need to kill yourself my brothers, if you dey do job wey you no like no talk say you go manage am oh, commot for that job because e fit be that job wey dey weigh you back from achieving your goals for life. Some jobs dey like bondage and their boss dey use juju tire everybody down abi you never noticed say e get people wey go change job and immediately their life go dey better.

Quote
Abi na like this e be for other countries? No wonder many person like dey self employed.

9-5 dey everywhere my brother, e no get country wey you go go wey you no go see people dey suffer like this. The only better thing for their side na say their money get better purchasing power and dem dey pay dem well. Here dem no dey pay us well and our money no get value. Money wey dem pay you, you no go fit use am buy anything for market but their side you fit survive on your salary and feed well (do other things too). All this one na because say our economy no good which is due to bad governance. Self employment no easy oh, e hard because you need to work before you chop and your working self no guarantee your choppings unlike when you go receive salary irrespective of how you work.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Humblevirus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 232
Merit: 200



View Profile
October 09, 2023, 09:45:14 PM
 #13

Jobs for our country here sucks , just imagine person comot for house as early as 6 A.M go work and e comot for work by 4pm enter road, meet traffic congestion, come reach house by 6pm. Does it really worth it with The minimum wage of 30k naira. This working system no dey favour our country piple. Na still same thing with company work.
Some work self no get  resting day , from Sunday to another Sunday.


Life no really easy for this our country, I also can't imagine make person pass through those stress day by day for 30days, by going to palace of work by 6am and they go back home by 4pm  and 30k is still the minimum wage, that 30k wages no really worth any way  with this  bad economy we are facing nowadays this country. Just imagine marriage man when get family to feel his just collecting like 150k per month, how will this kind person live fine, and with this kind of job someone will hardly get side hustles time because this kind of job will take almost your time.

J A C K B I T   |   FreeSpins & FreeBets      Welcome Bonus     Rakeback VIP Club
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▄▄▄ ▄▄▄   C R Y P T O   C A S I N O   &   S P O R T S B O O K   ▄▄▄ ▄▄▄
letteredhub
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 202

If bitcoin be for me...


View Profile
October 09, 2023, 10:26:18 PM
 #14

Jobs in our country here suck, just imagine a person who comes to the house as early as 6 A.M. go work, and e comot to work by 4 pm enters the road, meets traffic congestion, come reaches their house by 6 pm. Is it worth it with The minimum wage of 30k naira? This working system no dey favor our country people. Na still the same thing with company work.
Some work self no gets a resting day, from Sunday to another Sunday.

Abi na like this e is for other countries?.
No wonder many people like dey self-employed.

Me I believe say among those of us wey dey here fit hold political office tomorrow, abeg make we reason this matter.
The 30k salary no worth this kind of job but e better past to stay idle, and be do nothing, and you no go worry person for money every time to avoid see finish. Even as you dey suffer dy go the work try to look out for skill way be hot cake to learn and save the money small small from your salary to use learn the skill.
Nah this tok of say e better pass to stay idle na don make many gradutees son settle for less jobs for dis country wey na waec cert piple supos do. How as a graduate wey pay sch fees of 50k in a level go finish sch com comfortably dey do work wey salary no even reach your sch fees amount for university you go. And now these companies and private schs don take am as normal tin 30k for  dis current Naija wey economy hard lik dis. E better I bcom self employed and have control of my time and movement.

I rememba wen I first finish NYSC those first three months was hell as I been dey move from one office to another looking for job, even the worst part nah those private schools wey dey tok to pay me #25k in a month after I go de  handling 4 different subjects for two different classes. Only transport I will spend in a month don collect 6% of that salary and I go get to eat in the afternoon for sch oh. Like after reasoning all these tins I gat run back to forum after abandoning my account, I refuse to settle for less in the name of e better to no stay idle , I put in effort doing the extra ordinary now today nah me dey here. So wetin I dey try tok be say no be everytime e go dey reason those kind lines dem, e go make us no fit pursue our dreams wen we settle for less.
Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 164


Bitcoin👌 or nothing


View Profile
October 09, 2023, 11:24:03 PM
 #15

And some of this office works sometimes sef their  is nothing that is going on but the management just want their workers to stay workers from morning time to evening time. This longtime to stay for work no how how system don dey for a very longtime.  With this longtime saying at work e no dey change anything to improve the country better and with all the time spent salary still becomes very low and no increase.  For some countries people work for few hours and are being payed well for the few hours of work but for our naija everything is different,  if you like work for 24 hours noting come out.

Egii Nna
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 159



View Profile
October 09, 2023, 11:31:13 PM
 #16

Jobs for our country here sucks , just imagine person comot for house as early as 6 A.M go work and e comot for work by 4pm enter road, meet traffic congestion, come reach house by 6pm. Does it really worth it with The minimum wage of 30k naira. This working system no dey favour our country piple. Na still same thing with company work.

You are even talking of worker that work for only 10 hours I no say dem no dey work oo but did you ever ask those that are working in the POS hmm my brother people dey suffer for Naija oo POS worker day work for 12 hours or more than that and the amount way them dey pay them go shock you because dey pay some of them 10k some 15k some 20k if you see say you collect salary for POS wey reach 25k nah for big POS you day work wey dey get high profile if not you no go collect more than that 15k

What I can say is even though the government no get job opportunities and we day try our best create self employment and other job opportunities to others we should consider the lot of work dey do and pay them in good amount that dey can also enjoy their life without suffering if not we will end up cheating our self every day and getting our workers in to depths

Hewlet
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 114



View Profile
October 10, 2023, 05:44:38 AM
 #17

Jobs for our country here sucks , just imagine person comot for house as early as 6 A.M go work and e comot for work by 4pm enter road, meet traffic congestion, come reach house by 6pm. Does it really worth it with The minimum wage of 30k naira.
It's not everyone who goes to work by 6 a.m. and comes back by 6 p.m. that is paid 30k. Some earn a very reasonable amount that doesn't even give them a thought about the amount of time worked.

Understand that being self-employed doesn't mean that you will have lesser working hours. As a matter of fact, if you're self-employed or even working from home, you will need a high working hours because your earning is 100% a function of your input which deals a lot with how much time you put into your work.

███████ ███████        R O L L B I T        CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO        [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     TRADE RLB NOW!     //
███████ ███████ ███████            OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF SSC NAPOLI           ███████ ███████ ███████
DubemIfedigbo001
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 229


Let love lead


View Profile WWW
October 10, 2023, 06:19:31 AM
Merited by hugeblack (1)
 #18

If you arrive at office by 6am and leave by 4pm, na better work you dey do naa, some employees in private firms especially POS terminals dey arrive 6am, and leave their work by 7:30pm, come go their Oga house use another 1hr balance account with better queries from their Oga. That kind person fit dey reach house by 9pm and the worst be say some of them even work on Sundays and their salaries aren't up to 15k monthly.  Sincerely, everything about job nature needs a  boost in Nigeria. People are in major slavery, just to survive because they can't stay idle and they receive little or no proper appreciation for their work. Government jobs are even slightly better cos they observe public holidays and skip weekends. Most private offices don't. In fact, I've worked in an organization that I come to work on Sundays and most times its very unplanned, like CEO just calls and fixes a meeting with you as soon as you're back from church.

The economy is very bad currently and that's the root of the problem, of we can get the economy back to what it was in 2015 or better, the 30k minimum wage is a big money cos then dollar was #150. Earning 30k then meant $200. Purchasing power was higher and people  were more comfortable. I honestly think the solution now isn't to increase the pay, if not we might reach the condition of Zimbabwe which has 2 million worth of its currency as a single denomination. The economy needs a major boost and things will normalize. The price of things keeps increasing and with increased salaries, you'll still find yourself not satisfied with your pay. The government has really failed us in this country.

Out of mind
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 216


I like to treat everyone as a friend 🔹


View Profile
October 10, 2023, 06:29:44 AM
 #19

Jobs for our country here sucks , just imagine person comot for house as early as 6 A.M go work and e comot for work by 4pm enter road, meet traffic congestion, come reach house by 6pm. Does it really worth it with The minimum wage of 30k naira. This working system no dey favour our country piple. Na still same thing with company work.
Some work self no get  resting day , from Sunday to another Sunday.

Abi na like this e be for other countries?.
No wonder many person like dey self employed.

Me I believe say among those of us wey dey here fit hold political office tomorrow, abeg make we reason this matter.
Yes, the job system in our country is very bad, especially where we have to work long hours but pay less. I work in a company where I have too work from 7am to 4am with hard work. But the salary is accordingly very low at only 34k naira, where all the money to cover the expenses of self and family runs out at the end of the month. The rest day is Sunday to Sunday, during which there is some time to do homework. However, such a situation may not exist in other countries, but this problem is seen the most in our country. So we believe that the political leaders who will be in office later, should Abeg play the highest role on this issue, and we want to give the highest argument on this issue.

Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2478
Merit: 621


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
October 10, 2023, 11:28:49 AM
 #20


Me I believe say among those of us wey dey here fit hold political office tomorrow, abeg make we reason this matter.

No be about people wey dey hear entering into politics. The people hear no be saint just like some other "good" people don enter politics say make dem go correct certain things but they end up being worse. The people na about the system wey no dey allow better thing continue. It is really endemic and the system need total overhauling by referadum or other means. Corruption dey kill will power and people become worse than you knew them.

If you are offered 20million naira to start a business or to take a government job that pays 30k monthly, which one will you opt in for considering the economy situation of this country. Let's see your opinion regarding this cause we do see a lot of people craving for government work. We have also seen people been sick for not been employed as government worker.

Give reasons to your answer and the benefits attached to it.

Wetin be the need of this your post again. Shey you no think say e be like say you dey open another thread on top the existing one. Make you kuku copy this one go join the first one for op, e go still add up pass this one you put am hear.

Meanwhile, wetin be your comparison between 20million and 30k, dem be mate?

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!