Bitcoin Forum
May 02, 2024, 11:38:07 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Another better source of household fuel Available  (Read 83 times)
DubemIfedigbo001 (OP)
Full Member
***
Online Online

Activity: 294
Merit: 229


Let love lead


View Profile WWW
October 08, 2023, 05:44:56 PM
Merited by hugeblack (1)
 #1

As the cost of gas and kerosene don dey go up sotey the thing no dey gree many families buy again. Time don reach when we country people go begin dey shook eye for other source cheaper fuel make we take dey cook dey chop belle full. As the  matter take sweet be say this discovery wey I make now, na things wey we dey normally throw away or reject na em be the raw materials wey we go fit digest without oxygen, take dey cook happily for our homes. This solution na wetin them dey call bio digester machine. This one na new technology wey go help you digest your garbage, animal dungs, human shit, household bio wastes and so many other things in the absence of oxygen to produce flammable methane gas wey we fit use dey cook food, roast and do other better things.
Them get different ways to take produce this machine


image source

This one na home made one wey you fit meet one plumber make em arrange for you with small funds. Your own na to load am with wastes, then leave am for like two weeks, you fit dey use am cook after then. You fit still get like two, the same way people have two cylinders in case one finish.
You fit use this link learn how to construct am or get idea of wetin you dey request for.

You fit still buy already made online . you go get something like this

image source
 E still get many types depending on company.

Another pattern wey go dey very  easy to maintain and you no go dey find waste to load am na the slab type


Image source


This one na the one of the best, if no be the best, you go just need to dey go toilet. As far as the family dey use the toilet, then go dey get gas to the they do their house things. The only cost wey em go cost you na to pay the people wey go install am for you and if you follow the link to the image source, you go fit contact the company wey dey do am for Nigeria.

The research I did also dey assure say you fit dey use the methane gas for your generator. This thing na better thing as em go reduce the country dependence on crude oil as this bio gas digester fit produce gas wey go fit do the same work for you for smaller money or even no cost. The thing go increase our standard of living and help us to use precious money solve other needs as our natural activities don dey produce house hold gas for us.

1714649887
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714649887

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714649887
Reply with quote  #2

1714649887
Report to moderator
The Bitcoin network protocol was designed to be extremely flexible. It can be used to create timed transactions, escrow transactions, multi-signature transactions, etc. The current features of the client only hint at what will be possible in the future.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714649887
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714649887

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714649887
Reply with quote  #2

1714649887
Report to moderator
Hatchy
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 406
Merit: 461


The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID


View Profile
October 09, 2023, 08:41:41 AM
 #2

Wow, my brother, this one na correct solution, wey you carry come give us for here so oo. Ahh if many people Dem confirm this one guy e go too go cast for we country. It's very nice and easy from the way Dem take run am for the video. If e clear then our soak away no go just sidon again dey waste. People go convert soak away to gas producer. My only problem come be how safe this one dey. That one na because wether na shit Dem take run the gas, gas na gas make we no forget. So if we use soak away take run am if leak dey, with that kind plenty gas na huge disaster e go create. Every day we go come dey hear of explosion because you know Nigerians na, most of them dey very careless. I jus one ask you, how safe this one go take dey because life na e matter pass oo bro.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 300



View Profile WWW
October 09, 2023, 09:05:49 AM
 #3

Wow, my brother, this one na correct solution, wey you carry come give us for here so oo. Ahh if many people Dem confirm this one guy e go too go cast for we country. It's very nice and easy from the way Dem take run am for the video. If e clear then our soak away no go just sidon again dey waste. People go convert soak away to gas producer. My only problem come be how safe this one dey. That one na because wether na shit Dem take run the gas, gas na gas make we no forget. So if we use soak away take run am if leak dey, with that kind plenty gas na huge disaster e go create. Every day we go come dey hear of explosion because you know Nigerians na, most of them dey very careless. I jus one ask you, how safe this one go take dey because life na e matter pass oo bro.
I like watin you talk but I no really support all of them, this nah good idea way go help us no spend too much money, the only thing be say nah to buy the drums and the materials to take turn our waste go gas, everything for this our country and even for the whole world get advantages and disadvantages, so make we no only look the negative side, make see the main advantage of the new idea.
Remember when this fuel to gas converter start, how pipo been dey talk negativity about the idea, but for me I never see or hear any complain day e done kill pipo or anything (abeg if yiu done hear am update me), so I dey try mean say make we dey always take good advantage of anything way go make us reduce expenses.
As this we country dey so, e good make we dey limit our expenses so that the little money way we get, we go fit use am take do other things way dey important to us.
@OP, you try to bring this latest update come give us, I believe say other pipo no go just let this ideas pass for there eyes

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!