Bitcoin Forum
May 10, 2024, 04:36:57 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: cooking gas now 1000-1200 per kg  (Read 227 times)
Miles2006
Full Member
***
Online Online

Activity: 238
Merit: 151


Cashback 15%


View Profile
October 11, 2023, 07:57:23 PM
Merited by hugeblack (1)
 #21

For me naija don tire me, make I first start with this fuel subsidy matter. Sometimes I no blame government because naija wicked. Why I say naija wicked, why fuel price go just dey add money like that. Make we ask well oh, I still remember that inauguration day, president Tinubu sworning in ceremony he make different speech and the moment president Tinubu talk about the removal of fuel subsidy, from that moment na fuel price start to increase, for my area that afternoon after the inauguration ceremony na fuel price start to add money, just that afternoon fuel price add 210. Fuel price start to increase just because of fuel subsidy removal something wey former president buhari be dey do why price of fuel no increase that time. So I don observe say na filling station managers dey steal this money just because the person wey them want no enter sit.
Secondly you come dey talk about gas price say gas price don add money, ever since na I no support this gas generator. Why? Anytime I see this gas generator I no dey get peace of mind, secondly as everybody dey turn there generator carburetor to gas why the price of gas no go increase. Because I remember when this fuel price increase gas price was very cheap #650. One thing about marketing ehhn once the demand increase the price go increase
Talking about the new invention, hmmm I just dey speechless because na anywhere belle face na be front.

1715359017
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715359017

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715359017
Reply with quote  #2

1715359017
Report to moderator
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
Stable090
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 420



View Profile WWW
October 11, 2023, 11:02:32 PM
 #22


my country people, I just say make I bring this new as the thing really dey pain me Wella. the country matter don tire me and many off us don confirm say the country dey worst even more. just dis morning, as I come dey check news na e I see this one wey talk say cooking gas now na 1000 naira per kg and go likely increase for some places to 1200 per kg.
Gas wey everybody see say d price dey drop before, now gas price don dey skyrocket again, Abeg Wetin go even come down for dis country wey we dey, things are just getting harder, people just dey suffer anyhow, gas wey we reason say e don dey come down, and I come dey hear news say e go even drop more, now gas is now sold above #1,000 some people wey don go rush convert there generator into gas, since dem see say petrol price don to go up, now wey gas don dey go up also, na make dem convert am go back to petrol back.

I no even sabi Wetin dis country need again, we don even pray to God tire, things are just getting worst, time wey we suppose stand up fight for our country, some people are still be deceived by the small change wey politicians dey share for them during campaign, because of money dey go still use there hand vote for the wrong person. Me I no even sabi Wetin person wan even dey complain about again, because complain no fit solve any problem.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!