Bitcoin Forum
May 06, 2024, 03:47:27 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: CBN don refute stability allegation threat against it's CBDC e-naira.  (Read 66 times)
Lida93 (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 522



View Profile WWW
October 11, 2023, 03:06:12 PM
 #1

This one nah about report wey the CBN don release com out dey refute say the e-naira wey be the Central Bank Digital Currency (CBDC) say no be threat to financial stability. From the article of the people wey knack dis accusation give the CBN  e-naira Dem de try to tok about how de e-naira no go fit give it users financial stability base on how the value of the Naira dey fall yakata evry tyme. Although Dem no gree mention de name of the media wey sama dis report but from the article nah wetin the report the try to explain be dat.

Read


Quote
The CBN ended its statement by telling users of the e-naira to brace for more changes and modifications to the CBDC which are aimed at improving users’ experience. The bank also told Nigerians to “embrace the technology for, among other things, greater financial inclusion.”
The question be say nah who sef the use dis CBN e-naira abi  e get anybodi  unah know wey de use am, and wetin be the person experience since him de or him don use am? Sumtin wey even de country  politicians no dey even use nah Dem de expect us common country pipol to use am.

Anoda sumtin wey I just use elderly eye see here be say de CBN just wan use dis medium to mk de e-naira show face again for public ears say e still dey exist since dem launch am, bcos as for me I neva or see even one person wey don tok say him dey use dis e-naira system. How dem go dey encourage pipol to go mk use of sumtin wey no dey or luk reliable, transparent and sustainability sef inno sure.

.freebitcoin.       ▄▄▄█▀▀██▄▄▄
   ▄▄██████▄▄█  █▀▀█▄▄
  ███  █▀▀███████▄▄██▀
   ▀▀▀██▄▄█  ████▀▀  ▄██
▄███▄▄  ▀▀▀▀▀▀▀  ▄▄██████
██▀▀█████▄     ▄██▀█ ▀▀██
██▄▄███▀▀██   ███▀ ▄▄  ▀█
███████▄▄███ ███▄▄ ▀▀▄  █
██▀▀████████ █████  █▀▄██
 █▄▄████████ █████   ███
  ▀████  ███ ████▄▄███▀
     ▀▀████   ████▀▀
BITCOIN
DICE
EVENT
BETTING
WIN A LAMBO !

.
            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███████████▄▄▄▄▄
▄▄▄▄▄██████████████████████████████████▄▄▄▄
▀██████████████████████████████████████████████▄▄▄
▄▄████▄█████▄████████████████████████████▄█████▄████▄▄
▀████████▀▀▀████████████████████████████████▀▀▀██████████▄
  ▀▀▀████▄▄▄███████████████████████████████▄▄▄██████████
       ▀█████▀  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀  ▀█████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.PLAY NOW.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
Spaceman1000$
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 156



View Profile
October 11, 2023, 05:30:27 PM
 #2

This one nah about report wey the CBN don release com out dey refute say the e-naira wey be the Central Bank Digital Currency (CBDC) say no be threat to financial stability. From the article of the people wey knack dis accusation give the CBN  e-naira Dem de try to tok about how de e-naira no go fit give it users financial stability base on how the value of the Naira dey fall yakata evry tyme. Although Dem no gree mention de name of the media wey sama dis report but from the article nah wetin the report the try to explain be dat.

Read


Quote
The CBN ended its statement by telling users of the e-naira to brace for more changes and modifications to the CBDC which are aimed at improving users’ experience. The bank also told Nigerians to “embrace the technology for, among other things, greater financial inclusion.”
The question be say nah who sef the use dis CBN e-naira abi  e get anybodi  unah know wey de use am, and wetin be the person experience since him de or him don use am? Sumtin wey even de country  politicians no dey even use nah Dem de expect us common country pipol to use am.

Anoda sumtin wey I just use elderly eye see here be say de CBN just wan use dis medium to mk de e-naira show face again for public ears say e still dey exist since dem launch am, bcos as for me I neva or see even one person wey don tok say him dey use dis e-naira system. How dem go dey encourage pipol to go mk use of sumtin wey no dey or luk reliable, transparent and sustainability sef inno sure.


Omo make them carry their e-naira go one corner,  how them even think am self, after putting restrictions on cryptocurrency, them expect the populize to embrace their rubbish e-naira. Already we know say e-naira dey, but trust me, we no wan use am. Ordinarily who would want to adopt a currency that's drops in value every now and then. Let me even ask, what's the benefit of adopting e-naira self?

uche6215
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 112


View Profile
October 11, 2023, 06:39:39 PM
 #3

First of all, I welcome myself back to the forum for the long vacation. Op your Pidgin dey confused but as nigga I fit tok my point put. Me too I see say E-NAIRA no be threat to di hardcopy of the currency because na di same money wey we dey use na dem just create soft copy usage for am so weti dey ground be say di e-naira go even enhance di Nigerian Naira if di government and economic experts do am well. And I believe say na because of the economic downturn in the country through the forex stock exchange dem create am to support the stock exchange to make di Naira strong. But seen that the implementation process is not really favourable to the citizens so it seems that nobody is interested to use it for any transaction. And also this CBDC was created to support di country economy through di commercial banks because the commercial banks service were very poor so by creating the CBDC would fast track and make things and banking system very much easy but things are more complicated and difficult to use and do. Nigeria is a drama scene.
There was a time they announced say plenty piple dey use am but I never really hear anyone dey use that app dey do any transaction at anywhere. Abi na hide dem dey hide dey use am? I believed since di CBDC e no dey work again, let dem just use the last option to use adopt bitcoin and use it. If dem, I mean di government adopt bitcoin. Di youth go happy die and di country economy go grow well and strong. Di e-naira no to make people financial stable. Na di copycat for the real economy online so there is no different of the both.
sokani
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 434


Top Crypto Casino


View Profile WWW
October 11, 2023, 07:03:04 PM
 #4

You dey mind them, maybe na anoda way wey dem want take give e-naira life because the currency don die for long. Dem just dey make noise for news upadan as being the first country in africa to adopt a CBDC. E get the time wey dem dey even brag during the month of March this year, say about 13 million people don download e-naira wallets from playstore, I know no weda na ghost dey make this downloads, because just as you talk I never take my eyes see the currency before and I know no anybody wey dey use the currency. The currency don fail woefully and make dem forget am, make dem use the same energy openly support cryptocurrency for the country.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
CASINO
.
SPORTS
.
RACING
OFFICIAL PARTNER OF
Argentina NT
CLOUD9
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 589



View Profile
October 11, 2023, 08:03:00 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (2)
 #5

 With the way these Govt dey quick refute allegate dey make me laff no be small. Dem go just shift from am like say nah shit but if you look am, them actually do am. Make I ask o; you feel say the E-naira wey no bin get much popularity nah wan shake the stability of the local fiat? To think am, the naira no stable so wetin wan shake?
 Our country no go fit see better tin appreciate am, them go wan counter am and as long as e no go help them loot funds, them no go agree. The E-naira was actually created to divert crypto enthusiasts from using Bitcoin but as we too dey like get comma for our things, the plan no work. Abeg make them carry this their news pack wan side.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Frankolala
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 700
Merit: 522


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
October 11, 2023, 08:46:21 PM
 #6

E-Naira has been forgotten long ago, because the government thought that they can ban cryptocurrency and replace it with E-Naira, unknown to them that citizens already know that it is centralized and can be manipulated by our government. So many people rejected it and prefer to continue with cash because it can't be compared to cryptocurrency.

This one that they are coming out to tell people about the E-Naira again, it is like they have seen that it that they have failed and can't deceive crypto lovers. I haven't seen anyone using the E-Naira, neither does the politicians uses it. The country has corrupt leaders and that is why the E-Naira will not work because one transactions can be monitored and these politicians doesn't like such. If it is not bitcoin, it cannot serve as bitcoin.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 679


View Profile WWW
October 11, 2023, 09:30:39 PM
 #7

First of all, I welcome myself back to the forum for the long vacation. Op your Pidgin dey confused but as nigga I fit tok my point put. Me too I see say E-NAIRA no be
Should I say welcome back to you even though I do not consider you going on any break,  since your account was registered in this year 2023 you may have just taken off time to read and not on break anyways,  welcome and nice to read you contribution on this,  bit first,  I don't know why our government agencies have placed replying to false news as declaimer more important than making any meaningful changes to whatever seems to be the problem within their agencies.

CBN have and will have all the time needed to work on improving on the e-naira,  because, in the present stage,  that project is good as a failed project and any avenue that corrupt politicians have used to steal public funds without traces.

So instead of talking let them be transparent enough to tell Nigerians what will work and stop playing the media blame gamthey'reeir doing currently.
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 616
Merit: 509


Top Crypto Casino


View Profile WWW
October 11, 2023, 09:42:44 PM
 #8

E-Naira has been forgotten long ago, because the government thought that they can ban cryptocurrency and replace it with E-Naira, unknown to them that citizens already know that it is centralized and can be manipulated by our government. So many people rejected it and prefer to continue with cash because it can't be compared to cryptocurrency.

This one that they are coming out to tell people about the E-Naira again, it is like they have seen that it that they have failed and can't deceive crypto lovers. I haven't seen anyone using the E-Naira, neither does the politicians uses it. The country has corrupt leaders and that is why the E-Naira will not work because one transactions can be monitored and these politicians doesn't like such. If it is not bitcoin, it cannot serve as bitcoin.
That's true because the first time wey I even come to notice or even hear anything about this e-naira stuff na during that period of time wey the ban on crypto been dey hot and na one of these commercial bank been dey actually try advertise the implementation of their e-naira on their bank but since when I get that update I never actually see any tangible actions to even implement this update and even if dem try, Nigerians no go really adopt am because of the nonsense things dem wey bank dey do.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Lida93 (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 522



View Profile WWW
October 13, 2023, 08:59:03 PM
 #9

First of all, I welcome myself back to the forum for the long vacation. Op your Pidgin dey confused but as nigga I fit tok my point put.
  no vex na so I sabi cap my own pidgin. And welcome back hope say you don return with full energy double portion.
Quote

There was a time they announced say plenty piple dey use am but I never really hear anyone dey use that app dey do any transaction at anywhere. Abi na hide dem dey hide dey use am? I believed since di CBDC e no dey work again, let dem just use the last option to use adopt bitcoin and use it. If dem, I mean di government adopt bitcoin. Di youth go happy die and di country economy go grow well and strong. Di e-naira no to make people financial stable. Na di copycat for the real economy online so there is no different of the both.
That announcement nah political propoganda to use mk am luk lik the e-naira di gain de acceptance them expected whereas no bodi dey reason am sef. Like for this life nah who wan de use better tin com the hide am? Abi u don see pipol wey the use beta electronic currency hide de use am?

Them no go agree adopt the use of bitcoin by dropping all those their restrictions bcos if them do nah the youth e go benefit pass and this our Naija old men gerontocracy government no lik anything wey be for youthful benefits and freedom. All they know to do an to the make policies to cage us from seeing the light but we no go fall to their plans cos with or without them we still the use BTC achieve front.


.freebitcoin.       ▄▄▄█▀▀██▄▄▄
   ▄▄██████▄▄█  █▀▀█▄▄
  ███  █▀▀███████▄▄██▀
   ▀▀▀██▄▄█  ████▀▀  ▄██
▄███▄▄  ▀▀▀▀▀▀▀  ▄▄██████
██▀▀█████▄     ▄██▀█ ▀▀██
██▄▄███▀▀██   ███▀ ▄▄  ▀█
███████▄▄███ ███▄▄ ▀▀▄  █
██▀▀████████ █████  █▀▄██
 █▄▄████████ █████   ███
  ▀████  ███ ████▄▄███▀
     ▀▀████   ████▀▀
BITCOIN
DICE
EVENT
BETTING
WIN A LAMBO !

.
            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███████████▄▄▄▄▄
▄▄▄▄▄██████████████████████████████████▄▄▄▄
▀██████████████████████████████████████████████▄▄▄
▄▄████▄█████▄████████████████████████████▄█████▄████▄▄
▀████████▀▀▀████████████████████████████████▀▀▀██████████▄
  ▀▀▀████▄▄▄███████████████████████████████▄▄▄██████████
       ▀█████▀  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀  ▀█████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.PLAY NOW.
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!