Bitcoin Forum
May 14, 2024, 01:52:40 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Useful sites for bitcoiners/crypto users  (Read 100 times)
Makus (OP)
Full Member
***
Online Online

Activity: 322
Merit: 221

Bitcoin!!


View Profile WWW
October 23, 2023, 01:34:10 PM
Merited by hugeblack (2)
 #1

Greetings my people, I say make I share some useful links to site wey fit help us as bitcoiners and generally crypto as a whole, update wey fit help your brother, dem nor dey hide am so I wan use this opportunity take beg us, if u get update wey you need share abeg no hesitate to share am. Some the links I go provide na links to site wey dey crypto related and dem get useful information wey fit boost our knowledge or add to am.

1. The Bitcoin Hole for software wallet: this one na I like pass because e go help us make the right decision to choose software wallet wey go dey to our favour. The actual work of this site na to compare 17 software wallet so that we go know the one wey we fit use, and this site they compare some features like the year wey dem launch the software, if the software wallet dey use lighting network, if the software wallet they allow to use multiple wallet at the same time, seed phrase, if the software wallet na open source or not, etc.

:
2. The Bitcoin Hole for Hardware wallet: this na almost thesame as the first one just that this one na hardware wallets e dey compare, and the most interesting thing na be say all the wallet dem u go fit use dem take hold BTC and their price tag also dey for there. And some things wey dem put to take compare the wallet them na launch year, stores to buy, years warranty, the weight and size of the hardware wallets, the kind of material wey dem use take produce am, if the hardware wallets na water proof or not, if na touch scream or not, charging type, etc.

3. BitcoinTimechainstart: this site gather many information about Bitcoin and you fit even recommend am to newbies make dem for use take understand basic of bitcoin, this site contain things like Current bitcoin price, latest block height, the remaining days to having event, Hash rate in 7days, the latest block mined, bitcoin price and hash rate graph, next mining difficulty adjustment, Bitcoin market cap, amount of bitcoin transaction up to three years, some Bitcoin FAQ and useful resources for study including wallet types, etc.

4. Github.com: this one if not all, many of us know about this one, na place for software developers, and for this place u fit get enough open source codes for your programming in regards to crypto, and na  also good learning environment not for beginners alone but also for advanced persons inside the crypto world. If you study for this sites you go chance to understand technical aspect of bitcoin, block chain , wallets, etc

5. Blockchain.com:this na almost thesame thing with the bitcoin timechainstart but this one get other information about some altcoins, and e they show all transaction wey dey for the block chain, the most interesting thing about this one na be say u go fit input any public wallet address and e go show you all transaction from that wallet.

Any additional opinion from you guy is fully accepted as it might help a brother here, and just as I said earlier "abeg make we dey hide update"
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1715694760
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715694760

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715694760
Reply with quote  #2

1715694760
Report to moderator
1715694760
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715694760

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715694760
Reply with quote  #2

1715694760
Report to moderator
Zigabel
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 252
Merit: 152


Duelbits.com


View Profile
October 23, 2023, 02:26:14 PM
 #2

Thank you very much OP u do well as you take post this information as e go help us well well especially people wey just they start dia Bitcoin Waka recently, some persons never dey reach one year or more for the Bitcoin Waka so all this na go help them gada more information about Bitcoin and help them know wetin them fit do very well to succeed for this Bitcoin something.

Me sef I no be know about some of this site them wey you talk about but I know about Github, and Blockchain, na this two wey I dey use very well but I still they use Binance, kulcoin, Trading view, coin base and coin cap, but all this site wey I dey use na to make analysis and to get news about wetin  dey happen for d Bitcoin Waka, but me I dey always advise people to dey pick two or three site wey dey accurate and wey dem fit work with, then dey use am steady, because to dey use plenty plenty site sometimes fit confuse person but if you dey use one or two you fit focus well den later dey check odas once once because no be everytin for some sites be Tru sha, den fit never update and update don drop for odas, so na my own contribution be dis.

Odohu
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 378
Merit: 340



View Profile WWW
October 23, 2023, 02:49:51 PM
 #3

This na better update you share so. Plenty people for the forum no sabi much about all these wallets and na mostly Trust wallet them dey use. With this update so, I believe say knowledge of these wallets go increase and people them fit start to dey use these wallets as them don know how them take dey work.

I don open the link them and I see say the first one do better work in comparing the various popular wallets.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Makus (OP)
Full Member
***
Online Online

Activity: 322
Merit: 221

Bitcoin!!


View Profile WWW
October 23, 2023, 04:24:56 PM
 #4

I dey very happy to see say una find the links dem useful, if any other update Show i no go waist time to update una.
rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 306



View Profile WWW
October 23, 2023, 04:39:47 PM
 #5

I dey very happy to see say una find the links dem useful, if any other update Show i no go waist time to update una.
OP, thanks for the update, generally you try well well to bring this useful links about different types of legit wallets way they ok for we the bitconers to they use, before before, I only get the ideas of the binance exchange wallet and the main one way be electrum and I really dey very happy say I see the electrum Bitcoin wallet for one of the link way you share give us so, normal I no sabi all those wallets way they the site but now way you done update us so, I go try dey familiar with them


R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!