Samlucky O (OP)
|
|
October 24, 2023, 04:09:35 PM |
|
My country people I just come across this information, and many people they drag about this thing say American FBI and CIA dey threaten our president Amed Bola Tinubu, say if him no comot for seat, say dem go bring out things we go inplicate am or criminal related things. and now say our presido no gree. So now I come dey ask say person wey don manover him way to become president, ona think say wetting FBI or CIA bring go fit affect am? Make we yarn this matter. Na the link be this===> https://l.kphx.net/s?d=139082903528885641&extra=Q1RSWT1ORyZMTkc9ZW4tVVM=&g=26c51c8cb84dc7669426ad8752352674 (From Phoenix APP)
|
|
|
|
Odohu
|
|
October 24, 2023, 04:44:24 PM |
|
My brother comot mind for this matter, just focus and adjust your self to fit survive the next four or eight years. Our country don enter one chance and now wey hunger full everywhere, everybody dey for sell o. Na you wan remove the man wey don buy everybody? E be like they have left you behind.
Now me no dey reason politics at all, I value my peace of mind because if you put body for wetin dey happen for Naija, depression go pay you unannounced visit.
My daily prayer na say make God bless my hustle male I fit see food chop, help mum and dependants and support others wey I fit support as my strength reach.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Timmzzy
Member
Offline
Activity: 785
Merit: 34
SOL.BIOKRIPT.COM
|
|
October 24, 2023, 06:53:21 PM |
|
My country people I just come across this information, and many people they drag about this thing say American FBI and CIA dey threaten our president Amed Bola Tinubu, say if him no comot for seat, say dem go bring out things we go inplicate am or criminal related things. and now say our presido no gree. So now I come dey ask say person wey don manover him way to become president, ona think say wetting FBI or CIA bring go fit affect am? Make we yarn this matter. Na the link be this===> https://l.kphx.net/s?d=139082903528885641&extra=Q1RSWT1ORyZMTkc9ZW4tVVM=&g=26c51c8cb84dc7669426ad8752352674 (From Phoenix APP) Oboy today at a barbing saloon i hear this same talk for one bros mouth say all the credentials na forge them forge am, and now i come see that same talk for here my brother things dey happen honestly me i dey wait to see where all this saga go land las las.
|
|
|
|
Stable090
|
|
October 24, 2023, 07:46:09 PM |
|
My country people I just come across this information, and many people they drag about this thing say American FBI and CIA dey threaten our president Amed Bola Tinubu, say if him no comot for seat, say dem go bring out things we go inplicate am or criminal related things. and now say our presido no gree.
My brother and u believe dis matter? All this news na bloggers hand work jare, even if tinubu no go win next election, dis current one wey him don dey already, him go finish am, the best thing na make we just double our hustle and make we dey pray make god help us. Me I don already accept my faith say tinubu go rule us for 4 years, I no even dey sure say d new way u post dey real self, we sabi naija with fake news now, na fake news dey spread fast pass for dis country. Even as Atiku carry court case serious, him to know say nobody go commot tinubu, all na politics dem dey use am play, dey just dey fool us, before you know now court go dismiss the matter everybody go rest, me I know say that court na just distraction e be. Make we just double our hustle and make we dey pray for d country. We don dey pray since and nothing don change but we have to keep on praying.
|
|
|
|
CryptoHeadlineNews
|
|
October 25, 2023, 08:52:00 AM |
|
My country people I just come across this information, and many people they drag about this thing say American FBI and CIA dey threaten our president Amed Bola Tinubu, say if him no comot for seat, say dem go bring out things we go inplicate am or criminal related things. and now say our presido no gree. So now I come dey ask say person wey don manover him way to become president, ona think say wetting FBI or CIA bring go fit affect am? Make we yarn this matter. Na the link be this===> https://l.kphx.net/s?d=139082903528885641&extra=Q1RSWT1ORyZMTkc9ZW4tVVM=&g=26c51c8cb84dc7669426ad8752352674 (From Phoenix APP) This one na just initial gra gra wey the US FBI and CIA dey just do, because them themselves know say this matter no dey go anywhere, but maybe they just have to use this method in other to get something profitable from Tinubu, because if there is any group of people wey for fit comot that man from seat na the Nigerian Judiciary, but with the way things dey now, I don't think such is ever possible. So abeg, it's been more than 145days now since he entered office as presido and we have been experiencing this our "Shege Pro Max", so abeg make US no come make us remember wetin we don already forget, because as eh stands now, many of us don dey us to how the country be right now.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1736
Merit: 5212
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
October 25, 2023, 11:54:18 AM |
|
This one na just initial gra gra wey the US FBI and CIA dey just do, because them themselves know say this matter no dey go anywhere, but maybe they just have to use this method in other to get something profitable from Tinubu
This is now coming from a Nigerian: A former deputy national publicity secretary of the All Progressives Congress (APC), Comrade Timi Frank has urged President Bola Tinubu, to allow the Federal Bureau of Investigation (FBI) and the Central Intelligence Agency (CIA) of the United States of America, to do their job. If Tinubu is found guilty of anything that deserves punishment, that would be after he is no longer the president. The FBI and the CIA know that. if there is any group of people wey for fit comot that man from seat na the Nigerian Judiciary, but with the way things dey now, I don't think such is ever possible.
The legislators can vote the president out of the seat. But is that going to happen? I do not think so.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Truthlovecoins
Jr. Member
Offline
Activity: 118
Merit: 4
|
|
October 25, 2023, 01:40:57 PM |
|
How many cases were brought against Donald Trump and how much did he suffer? Lets forget this FBI issue because someone like BAT will be unperturbed by any allegations due to his wealth and influence in the society.
We all know say em own no too good, but we know say na politics em do take enter power, and na someone wey get political sense and influence like am go fit remove am from office, else na till 8years complete o.
|
|
|
|
Miles2006
|
|
October 25, 2023, 01:44:44 PM |
|
My country people I just come across this information, and many people they drag about this thing say American FBI and CIA dey threaten our president Amed Bola Tinubu, say if him no comot for seat, say dem go bring out things we go inplicate am or criminal related things. and now say our presido no gree. So now I come dey ask say person wey don manover him way to become president, ona think say wetting FBI or CIA bring go fit affect am? Make we yarn this matter. Na the link be this===> https://l.kphx.net/s?d=139082903528885641&extra=Q1RSWT1ORyZMTkc9ZW4tVVM=&g=26c51c8cb84dc7669426ad8752352674 (From Phoenix APP) Where you took this information from shows it's not from a reliable source, Phoenix browser they're always good at propaganda, secondly propaganda is one of the major source politicians use to fight there opponent so am not surprised. I will advice if you want to be giving informations like this go for a reliable source or maybe listen to news. They never said they want him to resign as a president the issue here is the chicago state university shows the approval and acceptance to one of the certificate while the other document shows the dissaproval of certificate. And this case is in the supreme court so let's watch first.
|
|
|
|
Marykeller
|
|
October 25, 2023, 02:09:11 PM |
|
I d wonder for which other disgrace wey FBI and CIA wan bring before Tinubu side wey Tinubu never hear or see before from Nigerians.
During and after the presidential election there were a lot of disgracing fact brought up against Tinubu, em no step down because of that and em kukuma maneuver em way to win the presidential election. Now wey Tinubu don assume office, FBI and CIA come think sae bringing the hidden secret again go have Tinubu disgrace for office? I think the answer to be no.
FBI and CIA suppose know sae Nigeria na a circular country that stands on its own. Em go d hard for another country to interfere for the affairs of the country if not invited or any war happening in the country.
As I take the see the matter so, nothing the FBI or CIA can do against Tinubu via disgracing him for wetin em don do for life. Make FBI and CIA leave body for all this thing cos our system of government no be am. The evil cabals no go allow make Tinubu leave for office disgracefully.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Zanab247
Full Member
Offline
Activity: 1386
Merit: 226
Catalog Websites
|
|
October 25, 2023, 03:54:31 PM |
|
Those are just social media talk OP, because those FBI, CIA official coming out to speak that they will disgrace Tinubu out of the office if he fail to resign which they know that it will not work for them till kingdom come,but they can only succeed to close down Tinubu foreign investment and send his children back to Nigeria which will not mean anything to Tinubu. This stage we are in our country now, the only person that can remove Tinubu from that seat is God, because the judiciary which is the hope of a common man has be hijacked by our bad leaders who don't have the feeling of the citizens for mind anymore.
But this fake certificate our president used to win this election really exposed the corruption in our country and it will take a long years before Nigeria can recover from all those negative attitude.
|
|
|
|
Agbamoni
|
|
October 26, 2023, 02:55:44 PM |
|
My country people I just come across this information, and many people they drag about this thing say American FBI and CIA dey threaten our president Amed Bola Tinubu, say if him no comot for seat, say dem go bring out things we go inplicate am or criminal related things. and now say our presido no gree. So now I come dey ask say person wey don manover him way to become president, ona think say wetting FBI or CIA bring go fit affect am? Make we yarn this matter. Na the link be this===> https://l.kphx.net/s?d=139082903528885641&extra=Q1RSWT1ORyZMTkc9ZW4tVVM=&g=26c51c8cb84dc7669426ad8752352674 (From Phoenix APP) My broda nah long story be this o. Any thing wey concern this government and Tinubu Pardon Me His excellency Aiswaju , me ah no follow. You done hear am say him they ahead of us and nah true talk. No be today them done try to bring up in matter but we know say e no go easy to commot that man. This life ah no come to carry person matter for my head, ah just wan survive FIRST O, and nah weting you suppose try to do. When God go interven go come. No be my own bad pass i stil believe say when time wey good government go lead go come as i they alive because since wey they born me and now ah done they old ah never hear say good government lead us nah so so wahala for elections and rejections of leaders form the masses. Me sef one know how e feel when good governemnt they sit.
|
| . Duelbits | │ | | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | | 10,000x MULTIPLIER | │ | | │ |
|
|
|
Mykon Bobby
Newbie
Offline
Activity: 16
Merit: 0
|
|
October 27, 2023, 08:18:45 AM |
|
This Matter na serious matter we need to deliberate on it. Hhhhhmmmmm but why should they give that kind of to threats a president. I'm still doubting the possibility of that coming to pass, on a man that can find his way to the power by all means. And still after that they took him to the court all the opposition judges and lawyers that came to stand against him all of them all slept off in the court of law and He won the case. Today now the FBI and CIA threatening to unseat president Bola Amed tinubu from power. The man that has spiritual backing I just wanted the reality of that threat.
|
|
|
|
Gozie51
|
|
October 27, 2023, 11:02:30 AM |
|
I hope we now dey abreast about the supreme court judgement yesterday upholding wetin the presidential election tribunal talk and declaring tinubu as the president, this is unfortunate. The thing wey I dey talk be say why dem go say dem want begin use electronic for the election to avoid manual wayo yet Dem still allow manual yet supreme court dey say INEC get choice to choose whichever one to follow. Dem just go waste billions of dollars for the election.
So, FBI or whichever security outfit for abroad no fit do anything again regarding to remove tinubu except dem go say make him no dey show up for their programs and that is not possible because dem too na long throat, dem dey want trade and Nigeria na big market for exploitation.
|
|
|
|
|