Bitcoin Forum
November 08, 2024, 09:32:56 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 28.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 3 4 [5]  All
  Print  
Author Topic: Quick money wahala  (Read 1040 times)
Uhwuchukwu53
Member
**
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 44

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest

View Profile
June 10, 2024, 06:21:42 PM
 #81

Every body wan make quick quick Cash .Gone are the days when youths work hard to earn a living,them no send how the money take come..nai make now scammers full everywhere...nobody is safe . Government too is to be blamed Sha cuz if you go all these government offices no workers yet they won't  employ fresh graduates .Na only God go help us
The rot start from the top down to the bottom... everybody dey hustle to make am against all odds. Check how far our politicians are ready to go just to be in power. That is what is propelling the youths to do both legal and illegal just to make am. Many people dey even before them make am but the hustle continues.

I no really dey against working hard to make am, I no dey against fast hustle... wetin I dey against na quick money through illegal. Any money wey no give us rest or wey we get at the expense of other people blood or tears no really make brain.

Best na to remain clean dey push life small small dey go. If you find anything wey genuine, come dey put food for your table, abeg give am your best.

You speak volume in my heart just as you have said, it will be unwise to put much blame on what is happening in our environment towards the youth because it's not easy with the youth, checking past record on how our leaders grew up with fertile ground with good economy, till date still occupied every seat without even creating ways for the youth. The most disheartened part is what they have impacted to the people because their wrong doing in using all means to get power and how they throw money around make people feel that without money one is if no body beside a hungry man is an angry man , who must do anything to survive, I don't support those shielding blood to make it but this purely a foot print course by leadership.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
Pressurizedem
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 56
Merit: 3

View Profile
June 24, 2024, 10:52:55 AM
Merited by Odogwu-Blockchain (1)
 #82

The world wey we dey now,man need to be very careful, because the number of souls wey quick money don claim is too much.Many of our youths have died because them dey find money wey dey too quick.Wetin be the order of the day now na scam,and you go blame them? No because job no dey for them to do,them see that as the only means of survival.We know as our economy bad reach,the way things dey cost,the way rice and garri wey we dey soak when things no dey alright don cost want reach the level of rice.How man go do na,anywhich way na way,man no go die,we go still dey hustle till we gain ground.
Ojinga
Member
**
Offline Offline

Activity: 154
Merit: 10

Patience is key

View Profile
June 24, 2024, 11:24:32 AM
 #83

but most of this youth's no only do this things because of say no work, but some of them too lazy and some no just want stress themselves I no say no better work for this our Nigeria. But that one no be something way person go come go do money retual, waiting I notice be say some of them they use the pressure way their girlfriend's they put on them dey find money badly. So make we no only dey blame the government over the quick money now in this our country.
Juicyhome
Member
**
Offline Offline

Activity: 154
Merit: 32

View Profile
June 29, 2024, 08:56:16 AM
 #84

yeah, government has nothing to be blame for rich money syndrome of the youth. Its just bad influence and poor mentality that make youths to dey fall for money ritual, just to feel among. Its now popular now, no one see it as evil practices anymore, for the fact it's bring money. So many has died on the process, many girls has gone because of these ritualist, our community is not long safe place for our children, my greatest fear is who will teach our children? This generation is the worst so far, secondly school girls are into hookup because of money, the guys are into fraud,  all because of quick money, and some people thinks is the government fault, though the government has a role to play, the parents too. But the individual have the major role, some are poor and doing things that will stain their hands for money is the last things they will ever think of. We all must be patient with ourselves.
Pressurizedem
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 56
Merit: 3

View Profile
July 06, 2024, 01:31:04 AM
 #85

I swear,patience is the key here bro,we all know that with time we will get there,but most times when I sit down to reason it,I see that peer pressure and parental pressure is the reason why some of our youths engage in these acts.If you go to some homes where the parents do not have the fear of God,them dey really tell their children to go out there and hustle by all means to make sure say them dey alright.This pressure form the parents dey really push the children to go do things wey dem no suppose do.This same pressure from their mama nai dey make some of them use their mama for the rituals.So in that case we go blame dem or not.
Pages: « 1 2 3 4 [5]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!