Bitcoin Forum
May 04, 2024, 08:18:51 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Educating Nigerians about Bitcoin  (Read 218 times)
Miles2006 (OP)
Full Member
***
Online Online

Activity: 238
Merit: 149

Cashback 15%

View Profile
October 30, 2023, 08:58:28 PM
Merited by hugeblack (2)
 #1

As I started my bitcoin journey last month I observe say bitcoin knowledge is very backward in the country and bitcoin knowledge na wetin everybody go fit acquire in a simple way. According to wetin Satoshi Nakamoto talk bitcoin is for everyone and people who become part of the technology, and that's why I'm using p2p. I come dey wonder for naija way we so I no know for your area but for my area i no too dey hear bitcoin, the thing no dey popular for my area. Most people never hear the word bitcoin for their life self, so how we go do?
Last time I wrote about a topic will Nigerians marketers accept bitcoin if legalize. I saw different comments say them go accept, but to accept bitcoin no be the problem, them get the knowledge about bitcoin? Because wetin person no know big pass am by far. People need to get a solid knowledge about bitcoin first before using it and how to secure their coins/wallet if possible make them get guide wey go guide them through because if bitcoin dey legalize for naija scammers go dey invent new methods every day just like the way scammers dey for fiat.
In essence I wan talk say make we dey teach about bitcoin for our area because as bitcoin dey grow so countries go make bitcoin dey legalize as the world dey develop with different technology and Nigeria no go dey left behind, I believe say Nigeria go make bitcoin as their legal tender one day. So make we start to dey teach the knowledge about bitcoin so that the thing no go dey new for people ear.
  • students/children I have seen many threads on children education and I also want to contribute my view, one thing I observe about children them dey very sharp when it comes to learning especially learning about technology. I go like say make we start to dey teach the younger ones about cryptocurrency(bitcoin). Teaching them about the advantages and disadvantages about bitcoin, the risk involve and everything wey person suppose know about bitcoin. Some go say wetin concern small pikin and bitcoin, so as long as the pikin don know good or bad that pikin fit learn about bitcoin, so creating the awareness of bitcoin to our children is one of the best idea.
    Here are some threads about educating children about bitcoin:
     https://bitcointalk.org/index.php?topic=5438924.0
    https://bitcointalk.org/index.php?topic=5432314.0
    https://bitcointalk.org/index.php?topic=5454984.160
  • business owners: I think if you're a business owner maybe you're into selling of goods, clothes or supermakert, is best if you accept bitcoin as your pay in return. By so doing you're creating the awareness of bitcoin to your customers for example a school principal accepting crypto (bitcoin) as a school fees payment, he also stated that he believe that one day digital money will gain more acceptance than paper money so he wants to be part of the technology now.https://cointelegraph.com/news/nigerian-secondary-school-will-accept-crypto-payments-despite-regulatory-uncertainty
Lastly bloggers, if you dey into blogging, make your site dey talk about cryptocurrency(bitcoin), cause everyone makes use of the internet everyday.

1714853931
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714853931

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714853931
Reply with quote  #2

1714853931
Report to moderator
1714853931
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714853931

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714853931
Reply with quote  #2

1714853931
Report to moderator
1714853931
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714853931

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714853931
Reply with quote  #2

1714853931
Report to moderator
"Bitcoin: mining our own business since 2009" -- Pieter Wuille
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714853931
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714853931

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714853931
Reply with quote  #2

1714853931
Report to moderator
1714853931
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714853931

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714853931
Reply with quote  #2

1714853931
Report to moderator
knowngunman
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 318

View Profile WWW
October 31, 2023, 05:24:53 AM
 #2

Na true you talk but you start your journey bitcoin journey last month and you think you don get enough knowledge about bitcoin to dey teach people? My brother bitcoin big pass wetin you dey think and you sef need to continue learning before you think of creating awareness. Make both you and your students no mislead each other. Creating awareness about bitcoin na good thing actually but you need dey careful for your own safety. Na Nigeria wey dey and you know wetin that one mean na. Forget say people no dey talk about am for public, some people sabi am pass you bro.

You no need tell everyone to come learn bitcoin before you go become victim of attack. Unless na very remote area you dey because if na town everybody eyes don clear and even people wey no dey do anything bitcoin know say money dey and when you begin shout am now na to organize attack for you because dem go think say you hold bar (money). I go like advice you to observe the kind area wey you dey first and the type of people wey dey there before begin reason dem with bitcoin matter.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW

rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 300

View Profile WWW
October 31, 2023, 06:50:09 AM
Merited by hugeblack (2)
 #3

Bitcoin knowledge no dey finish, watin I mean be say, person no go fit learn the whole concept about Bitcoin and I believe say you know that one already, as you dey one month old for crypto world, so, as a crypto newbie wey you be, e no go dey good if you go teach person about Bitcoin wey you never get enough knowledge about Bitcoin.
Just take your time imagine am say you go tell somebody about Bitcoin and the person ask you questions wey you never come across before  Grin, how you go do? Well you fit go do your own research just to answer that question but as a tutor way you clam to be and you see question you no con fit answer, (nah fuck up nah), so I go like say, make you learn more before you go fit teach person about Bitcoin.

Like you done already see am say many people for here done create Bitcoin awesomeness before and some just live to create the awesomeness because nah stress, before you go try create Bitcoin awesomeness you go must dey ready for anything so that you no go just tire when you go come across some questions and some kind of things way you no even expect.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Miles2006 (OP)
Full Member
***
Online Online

Activity: 238
Merit: 149

Cashback 15%

View Profile
October 31, 2023, 06:57:23 AM
 #4

Na true you talk but you start your journey bitcoin journey last month and you think you don get enough knowledge about bitcoin to dey teach people? My brother bitcoin big pass wetin you dey think and you sef need to continue learning before you think of creating awareness. Make both you and your students no mislead each other. Creating awareness about bitcoin na good thing actually but you need dey careful for your own safety. Na Nigeria wey dey and you know wetin that one mean na. Forget say people no dey talk about am for public, some people sabi am pass you bro.

You no need tell everyone to come learn bitcoin before you go become victim of attack. Unless na very remote area you dey because if na town everybody eyes don clear and even people wey no dey do anything bitcoin know say money dey and when you begin shout am now na to organize attack for you because dem go think say you hold bar (money). I go like advice you to observe the kind area wey you dey first and the type of people wey dey there before begin reason dem with bitcoin matter.
No get me wrong abeg, first if you read wetin I talk I no dey try say na me wan teach bitcoin for my area or anything, I gave some example about children, business owners and bloggers  even if I wan let person know about bitcoin na the little knowledge wey I know about bitcoin na I wan tell others, and even if i want to start i will start teaching my children first even you sef you never learn about bitcoin finish, knowledge na wetin dey endless, like I want make you understand me, I dey say make we dey create awareness about bitcoin no be only me, me and you make we start to dey create awareness.
Secondly shout bitcoin how, everybody fit fall victim to scammers na so life dey, so you dey try tell me say the area wey you dey them dey organize scammers to scam person or what. I no get

Agbe
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 882
Merit: 1252

View Profile
October 31, 2023, 07:51:40 AM
 #5

~
When you read an article, it is not everything you tok about. You only picked up topical sentence and discuss on it because other statements make up statement. And from my understanding to op. He is trying to say that, we should educate our students and children so dat they will also be aware of the technology. Op has stayed in the forum for one good month plus and that means if he is serious, he can teach his children and students. A serious learner can teach someone even in one day. And he is not even talking about himself but those who have known should teach to children. Look at di topical sentence here
so creating the awareness of bitcoin to our children is one of the best idea.
and as you can see I highlighted the Pronoun "our" meaning me and you and him. He has the confidence that he can orient them with the basic. So lolz you don't have to crucify him. I believed I started my bitcoin teaching when was still young in the forum. When I was a Full Member last year.
Bitcoin Class in my Village High School
This one I don entered Sr. Member Bitcoin Class in the Church (14TH August, 2022) all what I am trying to say dat if im go fit do am den no problem. But make im know di risk nd tell dem di risk too. Weti im tok na correct thing. Satoshi Nakamoto know say, Market people and awkers go get wahala if dem use centralized system and nai make im do as p2p so di thing for dey very easy for everyone. Op dey tried. No be every newbies can create threads like this. Keep it up.
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 589

View Profile
October 31, 2023, 08:53:14 AM
 #6

 You know say for this life you go no go fit force person to do wetin e no wan do. Also, no expect say because you accept the Bitcoin knowledge, another person go do same. No be everybody sopoz embrace Bitcoin because then you no go come get freedom of choice. Pipo dey wey even when them know say Bitcoin knowledge beta pass the local fiat, dem still prefer the local fiat? Why? Some fit say, this one (Bitcoin) just gain prominence in 2008 while the use of fiat don dey over the years and to Dem dey reliable pass this digital currency. How you wan explain give the mama for village say instead of holding her money for wrapper or to hide am for tin, she fit keep am for wallet? You go explain tire.
 You even drop some links to threads wey such posts advising on the need to teach our loved ones about Bitcoin to enable it's spread but shey we still dey as we dey. Once you understand say no be everybody go accept or sopoz use am, e go reduce the stress of feeling you are not doing enough where e comes to the spread of Bitcoin.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Youngkhngdiddy
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 201

View Profile
October 31, 2023, 09:40:52 AM
Last edit: October 31, 2023, 10:43:22 PM by Youngkhngdiddy
 #7

As I started my bitcoin journey last month I observe say bitcoin knowledge is very backward in the country and bitcoin knowledge na wetin everybody go fit acquire in a simple way. According to wetin Satoshi Nakamoto talk bitcoin is for everyone and people who become part of the technology, and that's why I'm using p2p. I come dey wonder for naija way we so I no know for your area but for my area i no too dey hear bitcoin, the thing no dey popular for my area. Most people never hear the word bitcoin for their life self, so how we go do?
Last time I wrote about a topic will Nigerians marketers accept bitcoin if legalize. I saw different comments say them go accept, but to accept bitcoin no be the problem, them get the knowledge about bitcoin? Because wetin person no know big pass am by far. People need to get a solid knowledge about bitcoin first before using it and how to secure their coins/wallet if possible make them get guide wey go guide them through because if bitcoin dey legalize for naija scammers go dey invent new methods every day just like the way scammers dey for fiat.
In essence I wan talk say make we dey teach about bitcoin for our area because as bitcoin dey grow so countries go make bitcoin dey legalize as the world dey develop with different technology and Nigeria no go dey left behind, I believe say Nigeria go make bitcoin as their legal tender one day. So make we start to dey teach the knowledge about bitcoin so that the thing no go dey new for people ear.

Lastly bloggers, if you dey into blogging, make your site dey talk about cryptocurrency(bitcoin), cause everyone makes use of the internet everyday.
 Na true say people gats get idea about people, no be everybody for this out country know say Bitcoin na something, people way day for all this remote village way no get access to phone or even internet bitcoin go be like strange word for them and e no suppose be like that because as promising bitcoin day everybody gats get idea about am. I thank the work of some of this company and crypto Community way day organize seminars and classes for people way no get idea to learn more. Na so ee suppose be more seminars need to day happen, I know say no be every part of niaja way get access to internet na there the fuck up come be cause at this technology era way we day so at least an average person suppose get phone way day browse, because without the internet even your knowledge self go waste.
  Bitcoin education day very important, plenty things day way we need need about the space. Plenty opportunities way fit change person life day inside the crypto space. We way get access to internet no need dull from this one. No allow laziness and ignorance do make you sleep on am. We don already see watin bitcoin do few years ago before we enter this bear market, way some people day regret why them sell their coin before it last all time high. Na because say they no get knowledge about am and they no see the potential way he bring. Now those same people don come back again hoping say it go skyrocket again. If to say they get the idea that time nothing for make them sell at that time. You see why Bitcoin/cryptocurrency education day important, knowledge no day useless ee go always day useful some day.
RockBell
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 756
Merit: 360

Underestimate- nothing

View Profile WWW
October 31, 2023, 05:49:13 PM
 #8

Bitcoin knowledge no dey finish, watin I mean be say, person no go fit learn the whole concept about Bitcoin and I believe say you know that one already, as you dey one month old for crypto world, so, as a crypto newbie wey you be, e no go dey good if you go teach person about Bitcoin wey you never get enough knowledge about Bitcoin.
Just take your time imagine am say you go tell somebody about Bitcoin and the person ask you questions wey you never come across before  Grin, how you go do? Well you fit go do your own research just to answer that question but as a tutor way you clam to be and you see question you no con fit answer, (nah fuck up nah), so I go like say, make you learn more before you go fit teach person about Bitcoin.

Like you done already see am say many people for here done create Bitcoin awesomeness before and some just live to create the awesomeness because nah stress, before you go try create Bitcoin awesomeness you go must dey ready for anything so that you no go just tire when you go come across some questions and some kind of things way you no even expect.
I think that bitcoin is like our way of life in that you learn something new every day and see new things. If a bitcoiner is really interested in bitcoin, he will constantly want to learn more. Teaching crypto is problematic when one lacks the necessary knowledge because one cannot impart what one does not possess. As a beginner, one must exercise extreme caution when dispensing information because some people pick things up quickly and find that sharing what they have learned is not that difficult.  Majority of people don't want to pay the price of learning that is were there problem is coming from.

There are still things that might sound new but if a question is asked the best thing is if is something you have not heard before then very simple just do your research as simple has that. And the best is actually to learn more doh.

I received a lot of questions when I conducted my own awareness campaign on a radio station, but the most of them came from parents, who were generally misinformed about bitcoin. It was an interactive portion that I really appreciated.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW

Mayor of ogba
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 169

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!

View Profile
October 31, 2023, 09:45:37 PM
Merited by Obim34 (2)
 #9

Now true matter you talk like this o. The need to teach our younger brothers and sisters about Bitcoin is good, because so many of our brothers & sisters them dey abroad, and if they want to send money to their family way dey Naija e go costs them big money for the transaction fees and e go also take time before them to receive the money for their account for Naija. But if our younger brothers and sisters get Bitcoin knowledge they fit just tell their brother or sister way dey abroad to send them money through Bitcoin, way go eliminate them the stress to go bank go dey fill form before they go get access to the money.  

Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 215

Bitcoin!!

View Profile WWW
October 31, 2023, 11:51:51 PM
 #10

Op you don do well to bring this kind of important topic for us to discuss, the knowledge of bitcoin suppose spread for everywhere for we country so that even the government go no say  em citizens dem take am serious, because I believe naija, any thing wey we love must trend all over the country even the world if possible, and if bitcoin knowledge trend well well for the country, e go be like say we push our government for thight corner to make legal decision to remove the restriction. Mr knowngunman I  no too blame you because of the way you attack the op, for area wey I dey stay if you ask person about Bitcoin dem go tell you say na something wey if you put N1000 e go grow within short period of time to N10,000. Dem think say Bitcoin be like those normal ponzi scheme dem wey dey grow money then crash after a while, false information of Bitcoin naim dey trend for my area even when you try to educate person wey don make up em mind e nor dey easy for the person wey dey do the talking/teaching.
knowngunman
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 318

View Profile WWW
November 01, 2023, 11:18:44 AM
Merited by CryptopreneurBrainboss (1)
 #11

When you read an article, it is not everything you tok about. You only picked up topical sentence and discuss on it because other statements make up statement.

Quote
So lolz you don't have to crucify him. I believed I started my bitcoin teaching when was still young in the forum. When I was a Full Member last year.

Bro, be like say you dey get my message wrongly. I no crucify anybody with my earlier comment. I read the post and understand am wella and I also know wetin I replied. If you read well you can see that I even start my comment by first acknowledging his efforts. I said na true the guy dey talk and I continue with my opinion and even offer suggestion on how to go about it. I believe say na your comment make the guy wey I qoute below talk say I dey attack the op but that's very wrong.

Mr knowngunman I  no too blame you because of the way you attack the op,

I no attack the op, na just comprehension be the problem here I think. I no get strength to dey attack and rubbish person effort.

No get me wrong abeg, first if you read wetin I talk I no dey try say na me wan teach bitcoin for my area or anything, I gave some example about children, business owners and bloggers  even if I wan let person know about bitcoin na the little knowledge wey I know about bitcoin na I wan tell others, and even if i want to start i will start teaching my children first even you sef you never learn about bitcoin finish, knowledge na wetin dey endless, like I want make you understand me, I dey say make we dey create awareness about bitcoin no be only me, me and you make we start to dey create awareness.
Secondly shout bitcoin how, everybody fit fall victim to scammers na so life dey, so you dey try tell me say the area wey you dey them dey organize scammers to scam person or what. I no get

I understand your post bro and I know the angle you're coming from but I also know wetin I Dey talk. Na Nigeria we dey and we know how things dey be. One of my friend during my camp show us his account balance during argument and the guy was later attack on our POP day. Dem collect his phone and also force him to transfer the money which he no get option than to do. Na wetin I dey try talk be that. People believe say money dey bitcoin and when you begin talk about am dem go think say your wallet dey loaded. Na why I say you need to dey careful. And the truth be say majority of us here na single and even the ones wey don marry never get child wey don reach to learn bitcoin (15 years and above).

CryptopreneurBrainboss, Igebotz, Charles-Tim, Mpamaegbu, Issa56, Upgrade00, Agbe and the rest wey be senior men for this our board, I no fit call of una but I wan draw una attention to how we dey drag, attack and shade each other for this board. It's alarming and if anything dey wey una go do to address am e go make sense. I believe all of us are here for survival and putting sand for another person garri no go make your own garri sweet. The last thing I go do for this forum na to attack person for wetin no concern me. Most of the thread here get case of attack in one form or another. E no necessary but I need to talk am because the thing dey pain.

Our politicians don divide us outside the forum and I don't want us to be divided here. Abeg we need to coordinate ourselves and be a brothers keeper. Imagine one naija guy (the person go come across this post and he knows himself) wan the campaign manager to comot from the campaign. That's too bad bro. I don't know what you'll gain if dem remove me from the campaign. I no support crime, fraud or any other form of cheating but if you notice something unusual, why not pm the person and call his attention or for explanation?

The truth be say if we continue dey go like this with all this attitude of attacking each other, Omo we fit no go far ooo.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 4152

eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.

View Profile WWW
November 01, 2023, 01:54:06 PM
 #12

but to accept bitcoin no be the problem, them get the knowledge about bitcoin? Because wetin person no know big pass am by far. People need to get a solid knowledge about bitcoin first before using it and how to secure their coins/wallet if possible make them get guide wey go guide them through because if bitcoin dey legalize for naija scammers go dey invent new methods every day just like the way scammers dey for fiat

In regards to that topic and your comment here, if na the knowledge we no get need to bother ourselves much because immediately the government legalize Bitcoin for the country, people dey wey go begin create awareness and projects go begin create awareness too for the country with sponsorship from their own project wey dem dey try sell as well. Make I just use MMM as an example, the ponzi scheme been dey the world since but Nigerian no know but as e enter the country people wey wan benefit begin promote am, I fit remember seminars been announced on radio stations regularly and this people dey teach people how to register and do others things. Even after the government come out dey condem am, people still dey come out in their numbers for this events to learn am. Checkout Bitcoin too, at a time seminar were also the norm of the town before the semi ban came wey come weak anything cryptocurency for the country so we no need to worry as people/startups dey we go do the needful and make the adoption by the marketers faster.

Quote
In essence I wan talk say make we dey teach about bitcoin for our area because as bitcoin dey grow so countries go make bitcoin dey legalize as the world dey develop with different technology and Nigeria no go dey left behind, I believe say Nigeria go make bitcoin as their legal tender one day. So make we start to dey teach the knowledge about bitcoin so that the thing no go dey new for people ear.

I get that believe too even though Bitcoin no become the official currency of the country (which looks impossible to achieve), I feel say at a point in history Bitcoin should be recognized and we are allowed to use Bitcoin legally as a alternative currency to naira. Like both Naira and Bitcoin go dey acceptable legally everywhere for the country and not we hiding to make payments in Bitcoin. Everything na gradual process sha and we need change our politicians to be able to achieve this as the more we get more technologically advanced politicians in power the more we go dey get better laws wey go favor the country in technology and development but when we still dey vote all this old old people for power dem go only dey take us backwards.

█▀▀▀

█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Obari
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 442

I buy all valid country Gift cards swiftly.

View Profile WWW
November 01, 2023, 11:02:56 PM
 #13

but to accept bitcoin no be the problem, them get the knowledge about bitcoin? Because wetin person no know big pass am by far. People need to get a solid knowledge about bitcoin first before using it and how to secure their coins/wallet if possible make them get guide wey go guide them through because if bitcoin dey legalize for naija scammers go dey invent new methods every day just like the way scammers dey for fiat
The market is volatile. There are scammers in the system and working tirelessly to secure one good profits for themselves, but it's actually bad. Knowledge is power, one can not afford to lose vital information that would have resulted in good profits for him and tender to choose unfavorable instances which at the end of the day, most individuals fall to their knee about their inconsistency performance. It's very complicated to lecture Nigerians about bitcoin and cryptocurrency and how it operates, they never learned and follow steps, rather they stick to a whole different thing in the system.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
[/center]
Agbamoni
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 283

View Profile
November 01, 2023, 11:27:11 PM
 #14

but to accept bitcoin no be the problem, them get the knowledge about bitcoin? Because wetin person no know big pass am by far. People need to get a solid knowledge about bitcoin first before using it and how to secure their coins/wallet if possible make them get guide wey go guide them through because if bitcoin dey legalize for naija scammers go dey invent new methods every day just like the way scammers dey for fiat

In regards to that topic and your comment here, if na the knowledge we no get need to bother ourselves much because immediately the government legalize Bitcoin for the country, people dey wey go begin create awareness and projects go begin create awareness too for the country with sponsorship from their own project wey dem dey try sell as well. Make I just use MMM as an example, the ponzi scheme been dey the world since but Nigerian no know but as e enter the country people wey wan benefit begin promote am, I fit remember seminars been announced on radio stations regularly and this people dey teach people how to register and do others things. Even after the government come out dey condem am, people still dey come out in their numbers for this events to learn am. Checkout Bitcoin too, at a time seminar were also the norm of the town before the semi ban came wey come weak anything cryptocurency for the country so we no need to worry as people/startups dey we go do the needful and make the adoption by the marketers faster.

Quote
In essence I wan talk say make we dey teach about bitcoin for our area because as bitcoin dey grow so countries go make bitcoin dey legalize as the world dey develop with different technology and Nigeria no go dey left behind, I believe say Nigeria go make bitcoin as their legal tender one day. So make we start to dey teach the knowledge about bitcoin so that the thing no go dey new for people ear.

I get that believe too even though Bitcoin no become the official currency of the country (which looks impossible to achieve), I feel say at a point in history Bitcoin should be recognized and we are allowed to use Bitcoin legally as a alternative currency to naira. Like both Naira and Bitcoin go dey acceptable legally everywhere for the country and not we hiding to make payments in Bitcoin. Everything na gradual process sha and we need change our politicians to be able to achieve this as the more we get more technologically advanced politicians in power the more we go dey get better laws wey go favor the country in technology and development but when we still dey vote all this old old people for power dem go only dey take us backwards.
So like this we they wait till the day they go legalize Bitcoin before awareness go fit start? chai!. Una know how this our contry they be. The only way wey be say go make them leaglize this Bitcoin thing nah when the government done they benefit from am well. And people wey they play the politics for the country go start to they see their own choppings before they go support the motive. Ah no really they see the legalization anytime soon. You know why, i they feel say the majority of people wey know about Bitcoin well well nah the youth and our leaders nah old men. If nah young boy they dat sit him for done legalize am tey tey. Normally blockchain nah new technology so only people wey understand how e they work and wey like the existence of technology and its revolution go fit support anything wey get to do with am.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Silver005
Member
**
Offline Offline

Activity: 212
Merit: 12

View Profile
November 02, 2023, 10:09:05 PM
 #15

With the growing popularity of Bitcoin in Nigeria, it's more important than ever to educate people on this new form of digital currency. This article will provide information on what Bitcoin is, how it works, and how people in Nigeria can use it.
For starters, Bitcoin is a decentralized digital currency that uses cryptography to secure its transactions and control the creation of new units. It's not controlled by any central authority, which makes it different from traditional currencies like the Nigerian naira.
Bitcoin can be bought, sold, and exchanged for other currencies and goods and services.

One of the key benefits of Bitcoin for Nigerians is that it offers a way to bypass the often-unreliable banking system. Bitcoin transactions are processed through a peer-to-peer network, meaning that users can send and receive money without having to go through a bank or other financial institution. This can be especially useful for those who live in rural areas or who don't have access to traditional banking services.
Another benefit of Bitcoin is that it's a hedge against inflation. The Nigerian naira has been subject to significant inflation in recent years, and Bitcoin can help to protect against this.
Kelward
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 238

Eloncoin.org - Mars, here we come!

View Profile
November 02, 2023, 10:23:10 PM
Merited by hugeblack (2), Roseline492 (2)
 #16

I understand di passion wey you get about bitcoin and di need to de promote di adoption for inside our country, so everybody go sabi di benefits of di coin. Me sef wen i first enter dis forum as anewbie, and come gain small knowledge about bitcoin matter, I also start similar topic like you, i even go further to say we need to get bitcoin association for Nigeria, to help create awareness about am. As a matter of fact i begin to de preach about di benefits of bitcoin, how di currency take bi digital and de decentralized wey no get boundaries like fiat, say you fit trade and invest am and make plenty profits. But in di end over ninety percent of di people wey i passionately tell about bitcoin and cryptocurrency fall my hand, some liken am to ponzi schemes like MMM, new method of online scam, wetin government don ban, some just no send di talk, and others think say I don join yahoo. So after all dis experiences, i just relax, now if I see person wey i reason say im get genuine interest to learn about bitcoin, i go impact di small knowledge wey i don gather so far give am.

Aldo i de sometimes see adverts wey de talk about blockchain, cryptocurrency seminars, i believe say na anoda way to take spread di  adoption of bitcoin.  Anoda wey na for our government to encourage di usage by endorsing and accepting bitcoin, dis one no go need to de tell person, everybody go just key in  for di adoption.

Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 676

View Profile WWW
November 02, 2023, 11:19:15 PM
 #17

Much respect
The thing be to say bitcoin in Nigeria is like a weed in Nigeria,  despite government ban am people still dey use am,  and I believe say no be only for Nigeria that thing they happen,  and why such things dey happen na because say people love the thing,  even if no be everybody,  but few that take the time to understand the love it,  and the reason why Bitcoin promotion,  adoption and marketing is slow is Nigeria is due to the fear that government placed on citizens that made it hard for them to publicity accept Bitcoin as an alternative.

But the thing be said,  as weak and unwise as the government through the central bank is,  with their stands against bitcoin it has made it easy for Bitcoin /crypto users in Nigeria to avoid tax on bitcoin and other cryptocurrency earnings.

The fact is that the government of Nigeria lack the where weather to regulate decentralized currencies like bitcoin and that is why they tend to either pay a deaf ear to it or make a blanket ban on its easy excess through bank but decentralization gave birth to bit P2P,  which make the sell and buy of bitcoin and other digital assets easy.
Richbased
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 161

View Profile WWW
November 03, 2023, 09:09:02 AM
 #18

It will really be difficult to educate Nigerians about bitcoin because due to incessant fraud that most Nigeria have encountered in transactions it may not really be possible for people to invest in bitcoin due to fear that they might lose their money so unless they have seen huge success recorded by Nigerian bitcoin investors that will be the only time that they can be convinced, so it will require a long interval of time before the awareness will come across every individual.

Gideon66
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 35
Merit: 0

View Profile
November 03, 2023, 09:03:25 PM
 #19

As I started my bitcoin journey last month I observe say bitcoin knowledge is very backward in the country and bitcoin knowledge na wetin everybody go fit acquire in a simple way. According to wetin Satoshi Nakamoto talk bitcoin is for everyone and people who become part of the technology, and that's why I'm using p2p. I come dey wonder for naija way we so I no know for your area but for my area i no too dey hear bitcoin, the thing no dey popular for my area. Most people never hear the word bitcoin for their life self, so how we go do?
Last time I wrote about a topic will Nigerians marketers accept bitcoin if legalize. I saw different comments say them go accept, but to accept bitcoin no be the problem, them get the knowledge about bitcoin? Because wetin person no know big pass am by far. People need to get a solid knowledge about bitcoin first before using it and how to secure their coins/wallet if possible make them get guide wey go guide them through because if bitcoin dey legalize for naija scammers go dey invent new methods every day just like the way scammers dey for fiat.
In essence I wan talk say make we dey teach about bitcoin for our area because as bitcoin dey grow so countries go make bitcoin dey legalize as the world dey develop with different technology and Nigeria no go dey left behind, I believe say Nigeria go make bitcoin as their legal tender one day. So make we start to dey teach the knowledge about bitcoin so that the thing no go dey new for people ear.
  • students/children I have seen many threads on children education and I also want to contribute my view, one thing I observe about children them dey very sharp when it comes to learning especially learning about technology. I go like say make we start to dey teach the younger ones about cryptocurrency(bitcoin). Teaching them about the advantages and disadvantages about bitcoin, the risk involve and everything wey person suppose know about bitcoin. Some go say wetin concern small pikin and bitcoin, so as long as the pikin don know good or bad that pikin fit learn about bitcoin, so creating the awareness of bitcoin to our children is one of the best idea.
    Here are some threads about educating children about bitcoin:
     https://bitcointalk.org/index.php?topic=5438924.0
    https://bitcointalk.org/index.php?topic=5432314.0
    https://bitcointalk.org/index.php?topic=5454984.160
  • business owners: I think if you're a business owner maybe you're into selling of goods, clothes or supermakert, is best if you accept bitcoin as your pay in return. By so doing you're creating the awareness of bitcoin to your customers for example a school principal accepting crypto (bitcoin) as a school fees payment, he also stated that he believe that one day digital money will gain more acceptance than paper money so he wants to be part of the technology now.https://cointelegraph.com/news/nigerian-secondary-school-will-accept-crypto-payments-despite-regulatory-uncertainty
Lastly bloggers, if you dey into blogging, make your site dey talk about cryptocurrency(bitcoin), cause everyone makes use of the internet everyday.
My brother Bitcoin no be wetin you go just wake up learn over night and understand they are still many things you need to learn ooo just last month now you don dey feel yourself say you don understand Bitcoin and the values behind am no be so still try check some topics about Bitcoin and some threads as you talk so Bitcoin no be everyone know am maybe your area no dey exposed thats why for my side even 15 year old know wetin them dey call Bitcoin and for today so wen e be say everything dey the internet I believe many people don hear am but them fit still never understand the potentials.
Miles2006 (OP)
Full Member
***
Online Online

Activity: 238
Merit: 149

Cashback 15%

View Profile
November 03, 2023, 10:00:17 PM
 #20

Why do you fail to understand my point dear, I'm not sure you understood what am trying to say. Besides creating bitcoin awearness no be me and you go do am as we be newbie so I see no point why you're commenting without understanding the post. Trying to teach me what to do, Everyday na person dey learn new things we make use of the internet for research and to acquire knowledge sha that one na true.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!