Bitcoin Forum
April 30, 2024, 07:00:35 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: High expectations as we de wait for di coming ATH  (Read 137 times)
Kelward (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 230

Eloncoin.org - Mars, here we come!

View Profile
November 01, 2023, 10:13:01 AM
Merited by hugeblack (2), CryptopreneurBrainboss (2)
 #1

The energy de very high for people wey de run bitcoin matter, sake of say next year wey be 2024 na im di next halving go happen. So di advice for everywhere inside bitcoin space now na make everybody de find money buy plenty bitcoin de hold in expectation of the coming ATH (all time high) wey we de expect to happen after the halving next year. So dis one na sure banker say bull run go de certain to happen and investors go cash in well well on dem bitcoin investments. Me sef i no wan carry last for the need to de accumulate plenty bitcoin as my power reach, so i go follow enjoy di benefits of the coming ATH. But e get some questions wey i de ask my sef about di high expectations of di ATH

1. What if di ATH no  come happen after halving next year? Or e happen but di result na far bellow our expectations?
2. The reason wey i de ask be say bitcoin price no too de predictable like dat, and what if di factors wey de trigger di last three halvings before di ATH no come happen as we expect? Like many buyers de pursue to buy fewer bitcoin for market?
3. I know say during halving wey new bitcoin de cut in half wey go affect miners reward, bitcoin go de scarce, and price suppose go high. What if buyers no de willing to buy at dat high price, how sellers go take sell dem bitcoin and accumulate di plenty profits?
4. As we know say from di creation of bitcoin, di price de appreciate de go high, so we no go fit to totally rule out di possibility of dat kind scenario, wey price fit to high reach certain extent after halving, wey go fit discourage buyers from  buying plenty bitcoin

 I de very optimistic about di expected ATH after halving, but i no fit help but wonder about di possibilities wey i mentioned above. So wetin in una think?

1714503635
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714503635

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714503635
Reply with quote  #2

1714503635
Report to moderator
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
Mpamaegbu
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208

Once a man, twice a child!

View Profile
November 01, 2023, 11:22:20 AM
 #2

1. What if di ATH no  come happen after halving next year? Or e happen but di result na far bellow our expectations?
ATH after dis halving wey dey com for 2024 nor be matta of "what if" Na sure banker. Na how much wey e go reach be wetin we nor know. I predict between $120k–$150k. E sound impossible ba? Wait, make d thing start you go sabi wetin volatility be for Bitcoin. Newbies, make una try save small Bitcoin for d bull run oh. 2025 go choke.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Odohu
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 338

View Profile WWW
November 01, 2023, 01:05:42 PM
 #3

I been dey this your region but from wetin I dey see, e be like we fit reach $250k. Plenty things dey point this direction. Just check how Bitcoin jump up by $5k within few hours over small rumour of ETF. Now imagine when they finally approve the ETF and the Halving come happen too... the surge no go be here o.

Wetin matter now be say, are we all positioning ourselves to take this opportunity hammer? I know say Naija no dey carry last sha, so things fit don dey occur behind the scene. Make we for use our head sha.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 501

View Profile WWW
November 01, 2023, 01:20:41 PM
Merited by Antotena (3), Humblevirus (3), hugeblack (2), GiftedMAN (1)
 #4

There is nothing like "what if" when it comes to bitcoin giving a new ATH, months of the halving season.

History don have it sae, bitcoin always gives a new ATH when it is halved. Bitcoin don already experience three halving so far since em creation wey happen for 2008.

If you come kukuma check all the halving seasons wey bitcoin don experience you go see how the skyrocketed the price of bitcoin, months after

The first halving of bitcoin happened in 2012, 2nd(2016), and 3rd(2020). This upcoming halving(2024) go make am the fourth halving wey bitcoin go experience and em d certain sae the price of bitcoin go high for price by giving a new ATH by 2025.

2013= high = $1,156, low= $65.53
2012= high = $13.50 , low = $4.70

Source diagram cryptorank.io

The annual price explains it all on wetin you need to understand of why people are so much anticipated for the upcoming halving and bull run wey d come so.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2464
Merit: 621

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
November 01, 2023, 02:36:04 PM
 #5

ATH na certain for every halving season after 4 years, no think am. In fact e dey be like say this next year own go make sense because bitcoin self no gree drop unlike before by this time price go don dey come down but this one e still dey push up small small. Person wey no fit buy btc make the person try buy better altcoins at least top coins go still follow btc bull. So if na to DCA now e go still help to gather the coin small small. If person buy 10,000 own every two weeks from now till at least February for person wey no too hold cash, that will obviously help or you gather 100k put now because I think say we fit leave this price range anytime.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Mpamaegbu
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208

Once a man, twice a child!

View Profile
November 01, 2023, 02:36:32 PM
 #6

~.
I been dey this your region but from wetin I dey see, e be like we fit reach $250k.
My broda, I just sey make I dey modest with that speculation, make e nor be sey I too overhype Bitcoin. From wetin me dey see too d spike go dey very crazy in 2025. The pointers are there. If you dry dis forum and you dey campaign, abeg try dey put something aside every week.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Odohu
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 338

View Profile WWW
November 01, 2023, 03:35:24 PM
 #7

The first halving of bitcoin happened in 2012, 2nd(2016), and 3rd(2020). This upcoming halving(2024) go make am the fourth halving wey bitcoin go experience and em d certain sae the price of bitcoin go high for price by giving a new ATH by 2025.
Many people dey expect say na for 2025 Bitcoin go give a new ATH but me dey suspect say e fit even happen before the halving. Make una no forget say other years wey halving happened, there was nothing like Bitcoin ETF approval.... this year na different scenario dey happen so make we expect something wey pass wetin we don see before.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Jegileman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 168

View Profile
November 01, 2023, 05:00:08 PM
Merited by HajiBagi (2), Egii Nna (2), hugeblack (1)
 #8

1. What if di ATH no come happen after halving next year? Or e happen but di result na far bellow our expectations?

Na him make dem talk day make we always dey lower our expectations so dat we no go feel discouraged if we no hit our target plan wey we dey expect after halving. Me now, I no too dey expect much because d market dey very unpredictable, my own be say if my savings go increase pass d way I put am initially in a considerable range, I no mind make I take my profit like dat. Too much Expectations dey always lead to disappointment dats why I dey always avoid am.

Quote
2. The reason wey i de ask be say bitcoin price no too de predictable like dat, and what if di factors wey de trigger di last three halvings before di ATH no come happen as we expect? Like many buyers de pursue to buy fewer bitcoin for market?

E no fit possible like dat ahbi you see and sign say something like dat go happen for dis upcoming halving? If you dey follow d market we’ll, by now you suppose don know say many big investors dey put plenty of their money inside bitcoin now and was invest big time like oda ones wey don benefit from am, dis kind whale investors na him dey among d tinz wey dey trigger thee price of bitcoin to reach new ATH after bull run.

Quote
3. I know say during halving wey new bitcoin de cut in half wey go affect miners reward, bitcoin go de scarce, and price suppose go high. What if buyers no de willing to buy at dat high price, how sellers go take sell dem bitcoin and accumulate di plenty profits?

Anybody wey don buy before dis current price now, don already get some profit on top their investment already. Dey no get time wey dem no go get buyers and dem no go get sellers too, everything na base on demand and supply. I dey sure say d price of bitcoin in d future no go stop people from stoping to buy it but rather d increase for price wey e get, na him go make more people wan invest in am.

Kelward (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 230

Eloncoin.org - Mars, here we come!

View Profile
November 01, 2023, 05:39:28 PM
 #9

~.
I been dey this your region but from wetin I dey see, e be like we fit reach $250k.
My broda, I just sey make I dey modest with that speculation, make e nor be sey I too overhype Bitcoin. From wetin me dey see too d spike go dey very crazy in 2025. The pointers are there. If you dry dis forum and you dey campaign, abeg try dey put something aside every week.

Di energy of una hype and assurance about di coming ATH say e go de  massive reach make person go sell other assets dem wen im get and use all di money buy bitcoin and hold am, come de wait for di massive bull run to cash in big time. I just purposely start dis thread and state di small disadvantages wey I fit to think of, make I for take see di reactions about how our members for dis forum go take react, so i reason say if di reactions de positive e go join boost my morale to invest di small money wey i don put aside. Reason be say me I de relatively new for bitcoin matter, so i wan to an extent make i rely on di opinions of more experienced members, because money matter no be Small thing, so person suppose shine im eyes before im go put plenty money for inside any investments.

I hope say as we don predict am na so e go be, so after halving na massive ATH with bull run way go raise di dust of plenty profits for investors to cash in.

Dr.Bitcoin_Strange
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 560
Merit: 514

Go after the goal... Go!!! It is worth getting!

View Profile WWW
November 01, 2023, 08:14:05 PM
 #10

Normally, any time we make an investment, we always have the hope of making a profit from it, and we usually do have a certain goal that we have set to achieve with that investment. Knowing that Bitcoin is a volatile asset with a market movement that is not controlled by anybody, it is not wise to put all your plans on the Bitcoin investment, so that if the price doesn't do as you have speculated, you will still have other assets to fall back on, but that doesn't mean that the Bitcoin investment will not still give an ATH better than the previous one. All in all, I know that the Bitcoin ATH in this coming bull market will definitely surpass the previous ATH, and whoever is buying now will surely make some profit.

.
 airbet 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 .

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

|.
....
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
.
 PLAY NOW 
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Online Online

Activity: 2240
Merit: 4150

eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.

View Profile WWW
November 03, 2023, 12:47:45 PM
 #11

1. What if di ATH no  come happen after halving next year? Or e happen but di result na far bellow our expectations?

No be the first time this kind thing dun happen before, last halving most speculators expectations was atleast $100k but we no reach am and when Bitcoin reach $69k people still dey expect say the price go raise and we go get similar run for the last quarter of the year like we been get for 2017 bull market. Na exactly this point na why dem say make we no dey follow people prediction for social media. The target for Bitcoin next bull market na for am to cross the price of last ATH even though na just $1 e increase after that ATH Bitcoin has gotten a new ATH so make we no dey overestimate come dey get fantasy price target wey we no fit happen in a short time.

Quote
2. The reason wey i de ask be say bitcoin price no too de predictable like dat, and what if di factors wey de trigger di last three halvings before di ATH no come happen as we expect? Like many buyers de pursue to buy fewer bitcoin for market?

As the years goes by, we have more adoption for Bitcoin due to more awareness wey Bitcoin they get, the popularity go make people dey buy Bitcoin and this involves both retail investors dem and institutional investors so the demand for Bitcoin go always dey increase and even though the demand no increase as you dey talk, supply coming into the market dey decrease e own so the price go surely go up. Everything dey work in the favor of Bitcoin after halving, Bitcoin coming into circulation reduces, more Bitcoin are also taken out of market circulation (like dem no dey available for trading as people dey buy and HODL dem and also those getting lost due to our carelessness).

Quote
3. I know say during halving wey new bitcoin de cut in half wey go affect miners reward, bitcoin go de scarce, and price suppose go high. What if buyers no de willing to buy at dat high price, how sellers go take sell dem bitcoin and accumulate di plenty profits?

There is always somebody willing to buy your Bitcoin because it isn't an unlimited asset like Naira, just like when Bitcoin was worth nothing and there were people buying it, when Bitcoin go over cost people go still dey buy. When we say buy we no dey talk about one Bitcoin wey go dey cost over millions but na small ₦50k wey person get him go use am buy Bitcoin so you'll always have those to sell to and no forget institutional investors wey dey run their investment in billions of Naira based on dollars conversion rate dey steadily accumulate Bitcoin because dem wan get control of the maker to manipulate am as dem want and also the profits.

Quote
4. As we know say from di creation of bitcoin, di price de appreciate de go high, so we no go fit to totally rule out di possibility of dat kind scenario, wey price fit to high reach certain extent after halving, wey go fit discourage buyers from  buying plenty bitcoin

This na just the same thing we talk above, no bother about who go buy your Bitcoin because people dey, if you know how much this exchange dey transact daily you go know say alot is going on. Aside investors dem we also get traders wey dey in need of buying and selling Bitcoin frequently so no worry d market dey.

█▀▀▀

█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
adultcrypto
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 250

View Profile
November 03, 2023, 04:33:09 PM
 #12

The energy de very high for people wey de run bitcoin matter, sake of say next year wey be 2024 na im di next halving go happen. So di advice for everywhere inside bitcoin space now na make everybody de find money buy plenty bitcoin de hold in expectation of the coming ATH (all time high) wey we de expect to happen after the halving next year. So dis one na sure banker say bull run go de certain to happen and investors go cash in well well on dem bitcoin investments. Me sef i no wan carry last for the need to de accumulate plenty bitcoin as my power reach, so i go follow enjoy di benefits of the coming ATH. But e get some questions wey i de ask my sef about di high expectations of di ATH

1. What if di ATH no  come happen after halving next year? Or e happen but di result na far bellow our expectations?
2. The reason wey i de ask be say bitcoin price no too de predictable like dat, and what if di factors wey de trigger di last three halvings before di ATH no come happen as we expect? Like many buyers de pursue to buy fewer bitcoin for market?
3. I know say during halving wey new bitcoin de cut in half wey go affect miners reward, bitcoin go de scarce, and price suppose go high. What if buyers no de willing to buy at dat high price, how sellers go take sell dem bitcoin and accumulate di plenty profits?
This na some deep questions you ask here bro. I know say people hope and wetin them dey expect dey very high. But e good make we match break small take ask ourselves some questions like the one wey you don carry come forward so. We fit dey put all our mind say we wan make up through Bitcoin, this one fit make person enter Lapo go borrow money to put for Bitcoin. If the thing no go well, omo na suicide remain o, God forbid sha.

Anyhow anyhow sha, Bitcoin go still deliver. I believe say we go still see a new ATH but no be say we go put our kidney inside. We fit dey buy small small as our strength reach because na good opportunity for us to make better bread from the bull run wey dey come.

Kelward (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 230

Eloncoin.org - Mars, here we come!

View Profile
November 03, 2023, 10:40:27 PM
 #13

1. What if di ATH no  come happen after halving next year? Or e happen but di result na far bellow our expectations?

No be the first time this kind thing dun happen before, last halving most speculators expectations was atleast $100k but we no reach am and when Bitcoin reach $69k people still dey expect say the price go raise and we go get similar run for the last quarter of the year like we been get for 2017 bull market. Na exactly this point na why dem say make we no dey follow people prediction for social media. The target for Bitcoin next bull market na for am to cross the price of last ATH even though na just $1 e increase after that ATH Bitcoin has gotten a new ATH so make we no dey overestimate come dey get fantasy price target wey we no fit happen in a short time.

Quote
2. The reason wey i de ask be say bitcoin price no too de predictable like dat, and what if di factors wey de trigger di last three halvings before di ATH no come happen as we expect? Like many buyers de pursue to buy fewer bitcoin for market?

As the years goes by, we have more adoption for Bitcoin due to more awareness wey Bitcoin they get, the popularity go make people dey buy Bitcoin and this involves both retail investors dem and institutional investors so the demand for Bitcoin go always dey increase and even though the demand no increase as you dey talk, supply coming into the market dey decrease e own so the price go surely go up. Everything dey work in the favor of Bitcoin after halving, Bitcoin coming into circulation reduces, more Bitcoin are also taken out of market circulation (like dem no dey available for trading as people dey buy and HODL dem and also those getting lost due to our carelessness).

Quote
3. I know say during halving wey new bitcoin de cut in half wey go affect miners reward, bitcoin go de scarce, and price suppose go high. What if buyers no de willing to buy at dat high price, how sellers go take sell dem bitcoin and accumulate di plenty profits?

There is always somebody willing to buy your Bitcoin because it isn't an unlimited asset like Naira, just like when Bitcoin was worth nothing and there were people buying it, when Bitcoin go over cost people go still dey buy. When we say buy we no dey talk about one Bitcoin wey go dey cost over millions but na small ₦50k wey person get him go use am buy Bitcoin so you'll always have those to sell to and no forget institutional investors wey dey run their investment in billions of Naira based on dollars conversion rate dey steadily accumulate Bitcoin because dem wan get control of the maker to manipulate am as dem want and also the profits.

Quote
4. As we know say from di creation of bitcoin, di price de appreciate de go high, so we no go fit to totally rule out di possibility of dat kind scenario, wey price fit to high reach certain extent after halving, wey go fit discourage buyers from  buying plenty bitcoin

This na just the same thing we talk above, no bother about who go buy your Bitcoin because people dey, if you know how much this exchange dey transact daily you go know say alot is going on. Aside investors dem we also get traders wey dey in need of buying and selling Bitcoin frequently so no worry d market dey.

Di boss, i like di way wey you take answer di questions dem wey I ask, you take your time dissect all of dem with answers wey de convincing. With my little understanding for economics, i know say if price continue to de increase and demand no follow de increase di aftermath na crash in price. So di same thing carry me reason say normally and all things being equal if di price of bitcoin continue to de increase, say e fit reach a point wey di increase go discourage investors to buy and all of a sudden price go dump very deep. But you don give me beta assurance for your analysis say as di price de increase, e no go affect di demand for bitcoin, because people go still continue to de need am for hodling and trading purposes.

Just quoting you now i come realize say wetin go help say make price no crash or dump be di scarcity wey de happen for halving wey new bitcoin de cut in half, dis bitcoin scarcity go still help maintain di high demand, wey  despite di high price for ATH demand go still de high to balance di equilibrium. Meaning say scarcity + high demand = increase in price.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!