Bitcoin Forum
April 30, 2024, 04:05:29 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: As e dey hot, MTN clear debt owned by their users  (Read 293 times)
Marykeller
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1050
Merit: 501



View Profile WWW
November 12, 2023, 11:55:00 AM
 #21

You supposed run us full gist of the type of debt wey them clear for people. Abi na people wey borrow credit and data? Abi na people wey use their phone lines collect quick loan? Abi na for Lapo or Palmpay? Make person know weyin dey sup if person go quickly go collect loan dey wait make MTN come through for am. This your update sweet but e never enter my body well.... I wan make you explain more abeg.



https://twitter.com/MTNNG/status/1723331652196155474?t=X4nM8dyg-sHzsg0h445J6g&s=19
I thought as much sae, MTN no d fit let go of money wey their customers d own them. As em d so, the technical glitch has been fix. Those wey d owe them before, the amount wey dem d owe them do return(reflect) back to their lines. It's a pity sha(lols)

I d laugh out loud to those wey don recharge with their line wey dem d abandon to recharge with since, thinking sae their past borrow from MTN hand has been forgotten or cleared by MTN.

To my best of knowledge about MTN, dem be stingy network wey no d give their customers free thing. Make we no d d happy when d wan run offer or promotion give their customers cos em no d last. Naso they promise to peso 50gig if you download their MTN app, still yet nothing show for that one. Na empty promises.  how possible we come believe them to clear peso accumulated call bills

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
1714493129
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714493129

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714493129
Reply with quote  #2

1714493129
Report to moderator
1714493129
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714493129

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714493129
Reply with quote  #2

1714493129
Report to moderator
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
Majestic-milf
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 784
Merit: 589



View Profile
November 12, 2023, 05:19:35 PM
 #22

 Naturally I sopoz feel left out say I no partake of this awoof wey MTN sama but I come reason am well say no Govt agency during these hard times go decide to clear off the debts of them customers like that if something no dey behind am becos una fit remember say during the endsars protest, such a thing bin happen to Airtel and even some banks and those peeps wey receive moni from the banks, I hear say their accounts were frozen. So in this case, if nah glitch,there is the possibility of it going to get fixed and I no go just rush dey happy if I be some MTN users Sha.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
SmartCharpa
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 259



View Profile
November 12, 2023, 06:45:14 PM
 #23

My country people, joy hit my chest today ooo, I no no maybe e  reach urside, MTN wipe my debt and everybody for our area oo, dis one don throw joy for everybody face. Imagine the debt wey you know no how u go take pay, all of a sudden Dem wipe am commot. Dis one sweet my belle. MTN una don reduce worry and overthinking for this economic crisis. As e be now person go fit buy data take dey do online hustle, stay updated on Bitcoin matter

My broda this mtn matter na all over the naija o, everybody wey dey owe Mtn debt don clear, you know as this country take be na, we like awfu  Grin make everything happen in a easy way, this debt wey mtn clear so, i was sleeping, na middle of the night person dey call me say see waiting dey sup, Mtn don dey clear people debt, you know naija na, in this kind of things we no dey leave brothers for back,i was even imagined say waiting this guy they find in this middle of night, he said make i checked my balance mtn don clear debt, i just checked my balance, i see say dem don clear #700 debt wey i dey owe them, but seriously this matter never clear to me, because mtn no go let anybody wey dey owe dem go free, some people talk na FG follow mtn talk say make dem do black Friday for this country?

Now MTN don dey give notice say people dey received wrong messages, that their balances are clear, the balances will reflect, after resolving the problem. We no dey ever carry last for this country, after clearing all the debt some people just sharp and borrow another one.  Grin

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Franctoshi
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 544



View Profile
November 12, 2023, 09:04:41 PM
 #24

I would say that what MTN did during this period when Nigerians are facing economic hardship is indeed a good one, even though they have sucked the nation so much with their exorbitant charges on Data and calls, still they have a means of gaining this back, ever since yesterday some that don't use MTN line will try to go get one as a result of this debt forgiveness, I think on other hand, it also a marketing or business strategy for them to further gain the hearts of people that are not yet MTN subscribers.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
AYOBA
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 252
Merit: 140



View Profile
November 12, 2023, 09:30:51 PM
Merited by hugeblack (2), HajiBagi (2)
 #25

My country people, joy hit my chest today ooo, I no no maybe e  reach urside, MTN wipe my debt and everybody for our area oo, dis one don throw joy for everybody face. Imagine the debt wey you know no how u go take pay, all of a sudden Dem wipe am commot. Dis one sweet my belle. MTN una don reduce worry and overthinking for this economic crisis. As e be now person go fit buy data take dey do online hustle, stay updated on Bitcoin matter
Why is it that our people too like Awufu? Can you imagine how delighted people have been after MTN paid their Xtratime debts? I'm sorry for what happened to those people. How can it be that someone you owe will still clear it for free? Where by some people owe MTN about 7,000k and are unwilling to repay back, some will simply remove the line is owe from their phone, keep it for One side and go get a new SIM card and go about their lives.

However, all customers should not be worry because MTN Nigeria Communication is currently examining this because it occurred as a result of a network outage, and MTN has stated that people will repent it every customers balance will be restored back, after the issues as been resolved.

Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2464
Merit: 621


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
November 12, 2023, 10:05:11 PM
 #26


But one thing i go let una know say be say MTN no fit do something for free to people because I know say e get another better place them wan use milk am from people wey them help clear debt, don't be surprised say them fit dey charge am from every calls wey una dey make without knowing the reason why una airtime dey quickly exhaust make una fear them oo.

No be lie. I still doubt say dem withdraw people debt wey dem own them abi na to clear their debts because MTN no dey give person free stuff and so I no go surprise if them slightly begin charge those people higher during calls. We know say Nigerians gullible no be small and them no dey check to monitor the amount wey the calls be. So it is very possible them fit increase their tariff to take back the debts.

But if them intentionally wipe the debts off, na for their own business strategy so that make people for begin recharge dey go and them go begin make fresh profit.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
EluguHcman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 146



View Profile WWW
November 12, 2023, 10:20:57 PM
 #27

It would be a good thing but don't celebrate yet bro. Na Naija we dey where impossibilities becomes possible but you see this one? Hmm! I can place a bet on it that it will be reversed in time.
I was suspecting such would be an system error for the greedy organisations in the country to make such sacrifices.
No be say them no fit so am oh but them will no just want to do it. I believe instead of MTN clearing such massive huge amounts of its debtors, they would better of denied the debtors access for further borrowing but would let you recharge your account without deducting any from your subscribed network.
Not just after I suspect it was a system error MTN came up explaining that it was a glitch of networking errors and had denied those rumours in town. https://www.google.com/amp/s/guardian.ng/news/nigeria/mtn-denies-clearing-customers-debt-claims-network-glitches/amp.
Nothing goes for nothing in this Naija.

This is of no difference from the two guys who placed bet with #80 to win #93M  and #120  to win #44M in 1Xbet game site and finally the game played which they won total around #137M. Just after the the game played 1Xbet came into explain itself that it was an employee operatives system error on the caused of system update.
https://www.osundefender.com/1xbet-scams-refuse-to-pay-winners/amp.
Who would would believe Such cock and bulls story would come from this supposed to be reputable organisation?

That is just Naija for us practicing it's fowls plays on the the common masses.

If it was to be a deliberately act, the network would had notified its users and the debtors specifically concerned so, Just hope on your debt bouncing back.

Mr.right85
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 896
Merit: 645



View Profile WWW
November 12, 2023, 10:38:53 PM
 #28

My country people, joy hit my chest today ooo, I no no maybe e  reach urside, MTN wipe my debt and everybody for our area oo, dis one don throw joy for everybody face. Imagine the debt wey you know no how u go take pay, all of a sudden Dem wipe am commot. Dis one sweet my belle. MTN una don reduce worry and overthinking for this economic crisis. As e be now person go fit buy data take dey do online hustle, stay updated on Bitcoin matter
Chairman well-done for the update but I think it's not necessary to bring the topic here as the board is currently under massive watch and we are letting users know on their post quality here on the LB to make the board stand out.
You do get it my friend. Like, I don’t see the relevance of this. No disrespect to OP but, the there is practically no relevance to this piece of information.

I mean, I understand say na Nigeria local board be this and this information na watin Dey happen for we area but, looking at how e carry concern crypto or relate the politics way fit affect crypto and more, e no just follow at all.

E go good say, as we carry be Nigerians, make we Dey more crypto centered, on how this piece of information fit impact on crypto either negatively or positively.
As I see this one for OP, na just news to give debtors joy over unpaid balances.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
▄▀▀▀











▀▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
SIGN UP


▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▄











▄▄▄▀
Youngkhngdiddy
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 201



View Profile
November 12, 2023, 11:00:06 PM
 #29

You do get it my friend. Like, I don’t see the relevance of this. No disrespect to OP but, the there is practically no relevance to this piece of information.

I mean, I understand say na Nigeria local board be this and this information na watin Dey happen for we area but, looking at how e carry concern crypto or relate the politics way fit affect crypto and more, e no just follow at all.

E go good say, as we carry be Nigerians, make we Dey more crypto centered, on how this piece of information fit impact on crypto either negatively or positively.
As I see this one for OP, na just news to give debtors joy over unpaid balances.
    Saturday been soft for mtn users as Dem wake up to dept freedom news from their network provider.
Normally, naija pple and free things na 5&6. So many stories behind the whole thing sha buh network glitch or not abi na sponsorship, Dem been incur extra debt. E dey sad because the debt wey Dem pay back was about 1Trillion and under 7hrs, dem incur an extra 600billion additional debt.
   Well whatsoever the cause may be sha, congratulations to those wey borrow again and sorry to those wey been dey patient and wait till later but couldn't borrow. Make mtn try resolve their glitch issues and also install proactive measures to prevent cyber attacks on their systems because that also can be a cause of the sudden debt payment. It's done already, prevention against idiots repetition should be implemented.
DubemIfedigbo001
Full Member
***
Online Online

Activity: 280
Merit: 226


Let love lead


View Profile WWW
November 13, 2023, 04:32:03 AM
 #30

MTN said its a glitch, lol. Its very possible their database was hacked either by an internal person or an external person with link to an inside man. They may have incurred considerable loses, even more than we noticed, this clearing of debts in the database might just be a coverup by the hacker and a distraction to them, it didn't happen for everybody though. I'm pretty sure there's much more to the said "glitch". If they're able to properly recover the database and get accurate figures reflecting in user balances, I'll really applaud their programmers cos this shows they have good work ethics and do regular database backups. I'm watching with fingers crossed on how the whole thing would pull through.

Kensure
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 18
Merit: 0


View Profile
November 13, 2023, 08:49:52 AM
 #31

Omor e shock me o. Nah the first time wey ah they see say service provider dey do this kind thing. Dem done try well well, but the way ah they see am e nothing goes for nothing. This one nah the strategy wey be say they wan use attract new customers and bring back their old customers. I believe say a lot of person wey be done run done come back they use their MTN line.
Kuntus
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 25
Merit: 0


View Profile
November 13, 2023, 07:39:48 PM
 #32

I never knew about it not until someone who was a debtor called me in a funny way and said " follow me thank God ooo MYN Don forgive me clear my debt" so I  asked how possible is that? Cause let's think if it alot if people are owing and the money will be more than millions of naira. I told the person not to rejoice soon cause there could be an error in the system and truly it turned out to be so. I can imagine the joy in their hearts sha lol
Forever101 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 334
Merit: 27


View Profile
November 14, 2023, 07:42:41 AM
 #33

MTN said its a glitch, lol. Its very possible their database was hacked either by an internal person or an external person with link to an inside man. They may have incurred considerable loses, even more than we noticed, this clearing of debts in the database might just be a coverup by the hacker and a distraction to them, it didn't happen for everybody though. I'm pretty sure there's much more to the said "glitch". If they're able to properly recover the database and get accurate figures reflecting in user balances, I'll really applaud their programmers cos this shows they have good work ethics and do regular database backups. I'm watching with fingers crossed on how the whole thing would pull through.

My brother , as we speak , the debt don bounce back, na to carry the cross again ooo, this people no get Joy oooo, we be dey think say na kindness , na to settle them their money back
Fivestar4everMVP
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2240
Merit: 1051


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
November 14, 2023, 08:30:24 AM
 #34

MTN said its a glitch, lol. Its very possible their database was hacked either by an internal person or an external person with link to an inside man. They may have incurred considerable loses, even more than we noticed, this clearing of debts in the database might just be a coverup by the hacker and a distraction to them, it didn't happen for everybody though. I'm pretty sure there's much more to the said "glitch". If they're able to properly recover the database and get accurate figures reflecting in user balances, I'll really applaud their programmers cos this shows they have good work ethics and do regular database backups. I'm watching with fingers crossed on how the whole thing would pull through.

My brother , as we speak , the debt don bounce back, na to carry the cross again ooo, this people no get Joy oooo, we be dey think say na kindness , na to settle them their money back
😂😂😂😂
This is very funny I swear, infact, I dey roll for floor with laughter like this, reason being say, I dey owe this mtn people 1800 naira plus small change wey dey on top, e don dey go like one month wey I dey owe them this money and I no won pay, i switch begin use my airtel for browsing and calls, on the 11th wey I hear say they Don wipe people dept, I con check my balance con see say my dept no again, I happy but I know say mtn no dey give person free gift, this na network wey I don dey use since 2007 or so, i know say mtn no fit do this kind thing.

On the 12, I decide to recharge 300 naira to see if they go comot am, but they no comot am, I just dey observe, later on, I enter their Twitter con see say they say na glitch, na this time I completely remove my mind for all this matter of mtn clearing people dept and so on.

Na just now self I check con see say they Don remove the 300 naira wey I recharge on 12, and a dept of 1500 naira do come back to my account..

Make I hear say mtn clear people dept again for this Nigeria. 🗡️🔪🗡️🔪

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Su-asa
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 252
Merit: 196


Never give up


View Profile
November 14, 2023, 08:55:04 AM
Merited by fillippone (1)
 #35

The dept way we dey owe MTN done come back to us,, e no choke me because as that stuff happen, I go browse about am to know what's up.  So I con see am say nah manfuction from their system, so I just chill to know what's up but now my dept done come back to me.
However, as a business pipo way some of us be, as pipo dey owe us, so we self must owe pipo too, and I imagine as say if MTN clear everybody dept that means say them go run at loss because if you go fit imagine the amount of money way pipo dey owe MTN for only this our country so, you go know say if true true say them clear the dept, e go really affect them, no matter say them done dey for the business for long, but still e go affect them.
So make non of us feel bad as the dept come back to us because that nah their own business and they too dey help us normally to borrow us some airtime and if their business stop e go affect us we'll because them nah one of the network way dey fery active for our country.

Majestic-milf
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 784
Merit: 589



View Profile
November 14, 2023, 09:28:41 AM
 #36

 Since nah glitch wey them tok say be the reason,  e sure say e go come back and I no go advise any one to happy say them don clear am. Like I tok, no govt agency go just just take up such an endeavor without something being underneath. Some bin say dem bing do am becos dem nominate Davido for Grammy awards but as we know say nah rumor, the best thing nah to just keep level mind.
 MTN don rectify the issue and the debts don come back Grin. This issue remind me of when NIN registration bin dey hot, some say since them no fit do am and them block their Sims, dem go rush go borrow full that SIM but later on, govt no block those Sims again  Grin

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
RockBell
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 360


Underestimate- nothing


View Profile WWW
November 14, 2023, 06:49:32 PM
 #37

My country people, joy hit my chest today ooo, I no no maybe e  reach urside, MTN wipe my debt and everybody for our area oo, dis one don throw joy for everybody face. Imagine the debt wey you know no how u go take pay, all of a sudden Dem wipe am commot. Dis one sweet my belle. MTN una don reduce worry and overthinking for this economic crisis. As e be now person go fit buy data take dey do online hustle, stay updated on Bitcoin matter
I have resolved not to borrow money from MTN ever again. Regardless of who I want to call, I will wait to buy a recharge card before making any calls. I was taken aback to learn that the debt had been cleared, but I knew it was likely the result of a bug or other circumstance. I owed about 1700 at the time and was unable to make any calls until I paid the amount owed. A lot of people were happy and even added to their debt, everyone was happy but the happiness was not for long because I heard they have returned the dept back the best does that are owing should start paying gradually to reduce the amount i was just to sure that mtn will not want to let that amount go.

Chairman well-done for the update but I think it's not necessary to bring the topic here as the board is currently under massive watch and we are letting users know on their post quality here on the LB to make the board stand out. Although I understand the fact that we all want to pass information but we should try as much as possible to make it relate to Bitcoin or crypto related stuffs.
And they've even returned everyone's money owed, so it's obvious they have no choice but to pay their debt. Does that make them happy about the whole thing, or has happiness been reduced to having to pay? In addition to information about cryptocurrencies, if it's pertinent and useful, they can also share it.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
DubemIfedigbo001
Full Member
***
Online Online

Activity: 280
Merit: 226


Let love lead


View Profile WWW
November 17, 2023, 08:23:41 PM
 #38

MTN said its a glitch, lol. Its very possible their database was hacked either by an internal person or an external person with link to an inside man. They may have incurred considerable loses, even more than we noticed, this clearing of debts in the database might just be a coverup by the hacker and a distraction to them, it didn't happen for everybody though. I'm pretty sure there's much more to the said "glitch". If they're able to properly recover the database and get accurate figures reflecting in user balances, I'll really applaud their programmers cos this shows they have good work ethics and do regular database backups. I'm watching with fingers crossed on how the whole thing would pull through.
The balances have accurately reflected on my Sim and I believe in most people's account balances. This is a demonstration of proper work ethics by MTN programmers. They've fixed the error used the backup to reflect accurate figures, lasing to little or no loss by their employers. Kudos to then, they earned my sincere respect.

Manlikefrank1
Member
**
Offline Offline

Activity: 70
Merit: 10


View Profile
April 01, 2024, 11:36:27 PM
 #39

My country people, joy hit my chest today ooo, I no no maybe e  reach urside, MTN wipe my debt and everybody for our area oo, dis one don throw joy for everybody face. Imagine the debt wey you know no how u go take pay, all of a sudden Dem wipe am commot. Dis one sweet my belle. MTN una don reduce worry and overthinking for this economic crisis. As e be now person go fit buy data take dey do online hustle, stay updated on Bitcoin matter
This talk be like mission impossible for mtn,a totally mtn I knw can’t do that because it’s aim at making profit and it’s run base on a charity project.the have worker and machine to maintain so I can’t believe mtn to do .
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!