Bitcoin Forum
November 16, 2024, 05:27:38 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 28.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: The power of negative/positive mindset.  (Read 188 times)
Pi-network314159 (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 406
Merit: 267


Enjoy 500% bonus + 70 FS


View Profile
November 16, 2023, 07:55:46 PM
Merited by fillippone (1)
 #1

Sometimes the kind of negative mindset we dey get dey affect our livestyle, and we know dey know wether the things the affect us or not. and these things don affect us til we no Achieved better thing for life up till now. theae lifestyle dey as follows:

Believing every thing
: some people don turn to mugu for some set of people, because them dey always believed anything wey them tell them. if them get plan before, you just bring up new thing come, Dem Don abandoned their plan, come follow your own plan.

Building your life with lies: some people don talk lie sotay there life don turn to Linus. You go say you dey Mr A house while you dey Mr B house. Sometimes you go lie sotay your friends no fit even defend you publicly. I know say sometimes we dey lie but make we know come take am to another level. Wey be say people go come dey fear you.

Life of always to dey borrow money: most homes wey don break today,  na because of borrow borrow. To they borrow money with any slightest opportunity wey cash no dey there hand. Sometimes na because of smoke or sure odd for bet wey no even sure. Las Las the game go cut.You go owe gbese together with interest. When money come your hand instead of you to use am do better thing na loan and interest you go use am pay come be like people wey no even see money.

Selling property with small challenge: some people too with small thing, Dem Don sell property. Until Dem go sell even foam wey Dem dey Carry sleep come dey sleep for ground, before you go buy those property back you go pay times three of the initial money because 9ja economy bad. So like this your life go just dey go front and back naim make some people never achieve anything since even say them dey see money.

Always staying away from friends and relatives:  in as much as we dey find money make we dey take other people's affire serious too. sothat when e reach your turn people go also get time for you.some people always get that habits say nothing concern me. If you do wedding non of your family come e get as e go be to you. Or say you get emergency and nobody comes for you.

Always seeing people's opinion as trash: every time your own naim be the Best. you dey always see your own as the best, if you no take time that your best go disappoint you. You go always like your own to be final in every aguement or sudjestion you dey do.

Always thinking say you classic. Always dey think say you dey classic pass every other person near you. Anything wey Dem wear na okirika na only your own be Gucci,Prada and givenchy. If you dey do this kind things your friends go dey hate or run away from you. and the funny part be say you no go even know wetting dey possue them.

Unfinished projects/lack of focus: most of us don dey from year to year without plan. If them say Dem wan do something, na only mouth e they end. This one na lack of focus. Because if you dey focused you go try achieve at least one thing for your life.  

Cronic womanizing: if your love or lust for women dey very high e go affect you negatively because that one na na 1 serious problem wey ona no go even want me to talk about, but naim be that so try Chang if not hmm. Woman na central bank of no return oo.
If any of this things I mentioned don master you e go hard for you succeed if you no stop am. Even say you no fit stop am at least try reduce am and you go get positive results.


█████████████████████████▄▄▄
████████████████████████▐███▌
█████████████████████████▀▀▀
██▄▄██▄████████████████████████▄███▄
▐██████▐█▌████▌███▌▐███▐███▀▀████▌
▀▀███▌██▌▐████▌▐███
█████▌███▌██████▌
██▐██████████████████▐███▐██████▐███
█████▌████████▐██████████▌███▌██████▌
███▀▀████▀▀████▀▀▀█████▀▀███▀▀█████▀▀


▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
▄▄█████████████████▄▄
███████████████████████
██████████▀▀▀▀▀██████████
███████▀░▄█████▄░▀███████
██████░▄█▀░░▄░░▀█▄░██████
█████░██░░▄███▄░░██░█████
█████░██░███████░██░█████
█████░██░░▀▀█▀▀░░██░█████
██████░▀█▄░▀▀▀░▄█▀░██████
███████▄░▀█████▀░▄███████
██████████▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████
▀▀█████████████████▀▀
 
LICENSED CRYPTO
CASINO & SPORTS
|
▄▄█████████████████▄▄
███████████████████████
█████████████████████████
███████████████▀▀████████
███████████▀▀█████▐█████
███████▀▀████▄▄▀█████████
█████▄▄██▄▄██▀████▐██████
███████████▀█████████████
██████████▄▄███▐███████
███████████████▄████████
█████████████████████████
███████████████████████
▀▀█████████████████▀▀
 
TELEGRAM
APP
|
WELCOME BONUS
500% + 70 FS
 
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
 
PLAY NOW
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Samlucky O
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 476
Merit: 359


The great city of God 🔥


View Profile WWW
November 17, 2023, 02:29:44 AM
 #2

Bro e no easy Sha, all this things wey you don list here na the problem most of us find ourselves inside. But trust us as Africans, if Dem tell us the Truth e dey beater for us. Sometimes when person try to advise us we go dey complain say the person wey dey try to advise us wether him way pure? Say you don change your life before you wan come change another. But no be so. Bad things always dey easy to learn than good thing. Like this your number three to dey always borrow money I been dey in that shoes, when I been dey work for one company, the payment wey dem dey pay me no reach anything and I dey with my family, we bearly cope with the salary wey I dey reacieved. Before month go end responsibilities don pile up and then no go pay money early before you know I don go borrow money to sustain my family, and the worst part be say na with interest so when the salary come I go settle dept finish, wetting go come remain no go still do me and family so I come dey leave that life of borrow and pay until I come get a higher paying job wey I come use the salary com clear all my dept come still get money to take care of family responsibilities. From there I come balance.

So wetting I wan let you no be say sometimes no be our fault Sha na the situation nature push person enter naim dey cause am. Just like the parable wey d say na "na condition make crayfish bend" if situation hole you wella you go turn to another version of yourself. So wetting I wan advise be say no matter the situation just try to be the best of yourself. Sometimes e no easy because some of the Addiction you mentioned here na prayer and self decipline go fit change am.

▄████████████████████████▄
██████████████████████████
██████████████████████████
██████████████████████████
██████████████████████████
██████████████████████████
██████████████████████████
██████████████████████████
██████████████████████████
██████████████████████████
██████████████████████████
██████████████████████████
▀████████████████████████▀
EVO.io 
BRIDGING THE GAP
BETWEEN CRYPTO
AND PLAY 
█████████████████████████
█████████████████████████
████████▀▀░░█░░▀▀████████
██████▀▄░░▄▄█▄▄░░▄▀██████
█████░░░█▀▄▄▄▄▄▀█░░░█████
████░░░███████████░░░████
████▀▀▀███████████▄▄▄████
████░░░███████████░░░████
█████░░░█▄▀▀▀▀▀▄█░░░█████
██████▄▀░░▀▀█▀▀░░▀▄██████
████████▄▄░░█░░▄▄████████
█████████████████████████
█████████████████████████

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
ROULETTE
SLOTS
GAME SHOWS
MANY MORE
|
DEPOSIT BONUS
 
UP
TO
1 BTC + 150 
FREE
SPINS
|████████████▄▄▀▀█
░▄▄▄██████████
██▀▄░▄▄▄███▄███
██▄▀███████
█▀▀████████████
░█████████████████
██████████████████
███████▄▄████▀████
█▄▄██▄█▀▀███▀█████
░█▀██▀▀▀▀███████
▀█▀██▀████████████
██▀█▀▀▀█▀█▀█████████
██▄▄▀▄▄▄█▄▄██████████▄
[ 
Play Now
]
Lambaz
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 50
Merit: 0


View Profile
November 17, 2023, 04:58:08 AM
 #3

Well! Let people just live a truthful and upright life, many has destroyed their lives coz of bad company and associates, they say bad friends corrupt good manners.
People needs to be careful with their lives.
iBaba
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 290


Bitcoin in Niger State💯


View Profile WWW
November 17, 2023, 06:18:23 AM
Merited by Antotena (2)
 #4

Well. Our environment and society have seriously imparted on our behaviors and mindset negatively that you no longer have a safe air to breathe. I would not call it a societal vices as it has almost become a societal norm that we cannot do with out. The only thing you can do is to create a veil or shield over those negativity in your mind.

For example, I live in a society where womanizing is almost become an order of the day and people don't see anything wrong with it whatsoever. Incidents upon incidents where married couples go into loggerheads because the wife or husband brought a stranger to their matrimonial bed and they will have extramarital sex there and be caught but nothing else will happen afterwards either the wife will have to deal with it herself or seek for a divorce at the end. That is truly how bad it has become and why these things are not good is because they kill healthy and long-term relationships that have early turned to marriages and family.

The second thing OP did not mention is the high level of drug addiction in the country. It is seriously disheartening to talk about the high level of drug abuse and over dosage of drugs amongst young people in the country now is overwhelming. I petty parents who do not know what their wards practice in school and those they associate themselves with when in school as countless of those cases have been recorded in universities. I will share this investigation with anyone who is interested to watch this BBC Africa Eye investigation that was carried out since 2018. You can watch the Documentary Video Here . It's about 50 minutes video. It's an eye opener that will journey you around the reality of how this drug addiction have plaque our society, today.

None of these things OP mentioned above and I have mentioned that are not the case today and it is alarming how these things have only gained more recognition and greater height in the society today.

.
DuelbitsSPORTS
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
████████▄▄▄▄██▄▄▄██
███▄█▀▄▄▀███▄█████
█████████████▀▀▀██
██▀ ▀██████████████████
███▄███████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
▀█████████████████████▀
▀▀███████████████▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
OFFICIAL EUROPEAN
BETTING PARTNER OF
ASTON VILLA FC
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
10% CASHBACK
          100% MULTICHARGER
RockBell
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 952
Merit: 391


Underestimate- nothing


View Profile WWW
November 17, 2023, 11:35:18 AM
 #5

I would add that in parallel to our physical lives, we also have mental lives. If we examine carefully, we can see that the treasures in our mental lives are found in the way that they govern our physical lives. If our mental lives are well-managed, we have many opportunities to take advantage of in those lives. When you can overcome a fear that arises when you want to accomplish something, it is a sign that your mental health is improving. For the first point you are making they said two heads are better than one, getting advice from people is not really a bad thing, and any information you get you can think it through and finalize.

family and good friends have helped a lot of peoples succeed because one thing people don't understand is that everyone is important and have a role to play in everyone's life, even the time you spend with family and friends have its effect on us. and don't feel too important in life we are all as important as everyone and the issue of other people's opinion is true listening to people is good and you know after money the next thing is women and if the taste for women is not controlled then you have a lot of challenges even financially everything we do should have control.

▄▄███████████████████▄▄
▄███████████████████████▄
████████▀░░░░░░░▀████████
███████░░░░░░░░░░░███████
███████░░░░░░░░░░░███████
██████▀░░░░░░░░░░░▀██████
██████▄░░░░░▄███▄░▄██████
██████████▀▀█████████████
████▀▄██▀░░░░▀▀▀░▀██▄▀███
███░░▀░░░░░░░░░░░░░▀░░███
████▄▄░░░░▄███▄░░░░▄▄████
▀███████████████████████▀
▀▀███████████████████▀▀
 
CHIPS.GG 
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███
▄███
░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄
▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄
███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███
███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███
███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░██
▀███
░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░██▀
▀███
░▀▄░░░░░░░░░▄▀░██▀
▀███▄
░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀
▀█
███▄▄▄▄▄▄▄████▀
█████████████████████████
▄▄███████▄▄
███
████████████▄
▄█▀▀▀▄
█████████▄▀▀▀█▄
▄██████▀▄▄▄▄▄▀██████▄
▄█████████████▄████████▄
████████▄███████▄████████
█████▄█████████▄██████
██▄▄▀▀▀▀█████▀▀▀▀▄▄██
▀█████████▀▀███████████▀
▀███████████████████▀
██████████████████
▀████▄███▄▄
████▀
████████████████████████
3000+
UNIQUE
GAMES
|
12+
CURRENCIES
ACCEPTED
|
VIP
REWARD
PROGRAM
 
[ 
Play Now
]
Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 756
Merit: 182


View Profile WWW
November 17, 2023, 12:08:40 PM
 #6

Building your life with lies: some people don talk lie sotay there life don turn to Linus. You go say you dey Mr A house while you dey Mr B house. Sometimes you go lie sotay your friends no fit even defend you publicly. I know say sometimes we dey lie but make we know come take am to another level. Wey be say people go come dey fear you.
Very funny as you say some people don talk lie sotay their name don turn linus , this is true because some people don make up their mind say na only with lies them go fit get everything dey want so them see  lies as their occupation.  But the truth is that when you meet people with this kind of personality their is nothing you can do about it by changing who they are, the best thing is when you find people like this knowing who they are is to just roll with them by not letting their negative lifestyle to affect you in any way. People who think they can get everything with lies surely have a day of regret.
EluguHcman
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 260



View Profile WWW
November 17, 2023, 02:28:00 PM
 #7

Sometimes the kind of negative mindset we dey get dey affect our livestyle, and we know dey know wether the things the affect us or not. and these things don affect us til we no Achieved better thing for life up till now. theae lifestyle dey as follows:

Believing every thing
: some people don turn to mugu for some set of people, because them dey always believed anything wey them tell them. if them get plan before, you just bring up new thing come, Dem Don abandoned their plan, come follow your own plan.
I would say this context is as a poor immune of ones doubt in believing itself.

Building your life with lies: some people don talk lie sotay there life don turn to Linus. You go say you dey Mr A house while you dey Mr B house. Sometimes you go lie sotay your friends no fit even defend you publicly. I know say sometimes we dey lie but make we know come take am to another level. Wey be say people go come dey fear you.
If your lies making people dey fear you proffering you influential being, e still good because lies low on a competitive space makes you look inferior.
Lieing as to influence the masses get better roles to play in a marketing or strategy because at times, you or your products need to be verbally attracted by the people.
But basically... Lies way no bring favour no gel at all but at all.

Life of always to dey borrow money: most homes wey don break today,  na because of borrow borrow. To they borrow money with any slightest opportunity wey cash no dey there hand. Sometimes na because of smoke or sure odd for bet wey no even sure. Las Las the game go cut.You go owe gbese together with interest. When money come your hand instead of you to use am do better thing na loan and interest you go use am pay come be like people wey no even see money.
Borrowing of money with no productive intends normally keep one either on a stagnations or returning to zero levels because it either give you no room to invest your growth because there is always debts to pay and ur inabilities to payback belittles ur personality and ur irresponsible borrowing lifestyle tarnishes ones image in the society.

Selling property with small challenge: some people too with small thing, Dem Don sell property. Until Dem go sell even foam wey Dem dey Carry sleep come dey sleep for ground, before you go buy those property back you go pay times three of the initial money because 9ja economy bad. So like this your life go just dey go front and back naim make some people never achieve anything since even say them dey see money.
Na gamblers, drugs addicts and those flexible to pleasures such dey mostly happen to.
Most of them literally acquires properties with a way forth say if e choke them fo sell am use the money hold sides and them dey usually sells out like distressed person's which mostly them no get choice than accepts whatever the buyer could offer them. This single acts na em dey bring the comments... "I get am before" while we all believe say... "I get am before no be property".
The worse negative effects of this acts be say one them don sell all them get, na to dey look out to thief others properties for sell fo be the next version of their buying and selling journeys.

Always staying away from friends and relatives:  in as much as we dey find money make we dey take other people's affire serious too. sothat when e reach your turn people go also get time for you.some people always get that habits say nothing concern me. If you do wedding non of your family come e get as e go be to you. Or say you get emergency and nobody comes for you.  
Successful life leaned on networking of person to person where by you rises through a relationship with someone and so, clear rd too for people to rise through you.
One-handed no dey wash the hand fine but two-handed is just the best for better tidy. Na so life be.
Charity begins at home and if you abandones your grassroot basically you are erasing your original footprints where u would have no trace about your social reality life
We come world with nothing and we dey fo back with nothing na why them say the riches of the earth na vanity upon vanity so make we no decline from adhering to peoples potential existences.
If them give one person all the treasures of the earth with no one to exis with him I believe it would be a living hell.
So... Tend to show love and concern of your people cus if run pursue you from, outside, na them go be your shields s d defenders.
Other hands... Na who knows you go kill you or plan evil against you so taking protective measures is a go because we know the wickednesses and the jealousies of our friends and families today.

Always seeing people's opinion as trash: every time your own naim be the Best. you dey always see your own as the best, if you no take time that your best go disappoint you. You go always like your own to be final in every aguement or sudjestion you dey do.
One is entitled to him opinions but doesn't make sense seeing others as trash even if it is not a workable documents by you cos no be the way "M" na "W" at who stand opposite you meaning na still a workable alphabet.
However, best work done easily, quicker and more professional is the one of team work because there are differs of opinions in a sane field.
However, it is unwise trashing others opinions because we came knowing nothing so we live to learning from others so if we get to live by ignorance, we are definitely living in a blackout feeling we are at the best epic but na when results comes out your eyes go clear then you would have yourself to be blamed.

Always thinking say you classic. Always dey think say you dey classic pass every other person near you. Anything wey Dem wear na okirika na only your own be Gucci,Prada and givenchy. If you dey do this kind things your friends go dey hate or run away from you. and the funny part be say you no go even know wetting dey possue them.  

The side effects of this be say you personally dey live blindedly competitive life by acquiring expensive wears and spending on liabilities whereas, there is no one competing with you.
Such is living a fake life because you dey position yourself at where you no reach living a flamboyant life way dey give you heavy tasks before you fit acquire am just to creat public attentions while others are humbled.
This is a draining lifestyle instead of a raining lifestyle to bring you productiveness.

Unfinished projects/lack of focus: most of us don dey from year to year without plan. If them say Dem wan do something, na only mouth e they end. This one na lack of focus. Because if you dey focused you go try achieve at least one thing for your life.  
Unfinishing project or unrealistic projects na one of the things way dey make one either spending unprofitably whereas... You lives by having in touch with whatever chances that you are attracted on and doesn't consider if it is Worth spending on or if having knowledgeable idea about it. You are just so eager to get on the and a half way it because a nightmare because you are either unplanned before indulging or you basically have a zero idea about it.
The word..."using one stone to kill two birds" is usually a call of aftermath of plan "A" but some  person's had lived to have a stone to kill two birds from a plan "A" which definitely ends them having the stone untouched or having no birds on a right target and then they Invests all of its efforts woefully with no tangible accounts to give and no profits in returns.

Cronic womanizing: if your love or lust for women dey very high e go affect you negatively because that one na na 1 serious problem wey ona no go even want me to talk about, but naim be that so try Chang if not hmm. Woman na central bank of no return oo.
If any of this things I mentioned don master you e go hard for you succeed if you no stop am. Even say you no fit stop am at least try reduce am and you go get positive results.
I don't understand why you think this one would be unacceptable to all here. However, I am taking this for pleasures so if pleasures are considered before your goals of productive earnings that is potentialed to buy you those pleasures, then there comes a time where there would be no earnings and no pleasures for you because it is said that money brings pleasures.
Tend to life to prioritically chase money before chasing women and after catching up with the woman, do not lost the aids of keep chasing money because money is the magnetic intenses that attracts and archetecs them (women).
Mindfully, they (women's) bring love and grooves but are certainly drainers so... Consciousness of taking selfcontrol should be admitted if one must attain to its goals.











██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Obim34
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 434
Merit: 300



View Profile WWW
November 18, 2023, 01:43:14 PM
 #8

I think life on this earth is difficult to live without falling short of any of this you listed.
Talking about believing everything omor na ignorance dey cos doubt and to believe wetin person tell u cos I no fit Sabi something den person from know where just come to change my mind I con still follow throw my own idea away, that is being undecicive.

I think with the way things be now every body don suppose get sense at this point, no body be small pikin again even 10yrs pikin now don wise to the extent you no fit cheat am how much a grown adult go still feel to spend him hard earned money on women, that is the worst of them all, girls now dey spread disease nowadays, I don dey where girl dey mention guys wey she don sleep with wey don carry Aids, we just get to dey careful after you go see guys dey spend money on treatment for something wey dey fit avoid at the early stage... Omor e don reach the extent before marraiage you go do check weather una dey compatible if not na another problem.


.
Duelbits
█▀▀











█▄▄
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
KENONEW
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀█











▄▄█
10,000x
 
MULTIPLIER
 
NEARLY
UP TO
50%
REWARDS
Pi-network314159 (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 406
Merit: 267


Enjoy 500% bonus + 70 FS


View Profile
November 18, 2023, 02:19:28 PM
Merited by Orpichukwu (2), Agbamoni (1)
 #9

I think life on this earth is difficult to live without falling short of any of this you listed.
Talking about believing everything omor na ignorance dey cos doubt and to believe wetin person tell u cos I no fit Sabi something den person from know where just come to change my mind I con still follow throw my own idea away, that is being undecicive.

Yes you call am ignorance, and person no fit come from anywhere come change your mind. If you want talk you go talk for yourself I thank God you call am undecicive. We dey talk of some people we dey see am say na joke but this undeciciveness don cause alot of unfinished projects. Were I been dey work guys dey always work out money to dey change phone. Emagine person go talk say him wan send money for home small small make the help am buy plot but if him see anybody wey carry expensive phone come tell am say him phone Don dey outdated him go sell him phone add money buy another one. So wetting you wan explain about such person.
 
I think with the way things be now every body don suppose get sense at this point, no body be small pikin again even 10yrs pikin now don wise to the extent you no fit cheat am how much a grown adult go still feel to spend him hard earned money on women, that is the worst of them all, girls now dey spread disease nowadays, I don dey where girl dey mention guys wey she don sleep with wey don carry Aids, we just get to dey careful after you go see guys dey spend money on treatment for something wey dey fit avoid at the early stage... Omor e don reach the extent before marraiage you go do check weather una dey compatible if not na another problem.
No dey always talk say every body. Everybody no ft be thesame. Women matter wey you dey talk na no go area o. That one na about%60 percent men dey spend money for women o. Hotel wey people dey carry get money for pH and other places no be men they promote their market? Just go close to a happening place on Friday or Saturday evening make you see something. Na there you go see where men dey lavish money.


█████████████████████████▄▄▄
████████████████████████▐███▌
█████████████████████████▀▀▀
██▄▄██▄████████████████████████▄███▄
▐██████▐█▌████▌███▌▐███▐███▀▀████▌
▀▀███▌██▌▐████▌▐███
█████▌███▌██████▌
██▐██████████████████▐███▐██████▐███
█████▌████████▐██████████▌███▌██████▌
███▀▀████▀▀████▀▀▀█████▀▀███▀▀█████▀▀


▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
▄▄█████████████████▄▄
███████████████████████
██████████▀▀▀▀▀██████████
███████▀░▄█████▄░▀███████
██████░▄█▀░░▄░░▀█▄░██████
█████░██░░▄███▄░░██░█████
█████░██░███████░██░█████
█████░██░░▀▀█▀▀░░██░█████
██████░▀█▄░▀▀▀░▄█▀░██████
███████▄░▀█████▀░▄███████
██████████▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████
▀▀█████████████████▀▀
 
LICENSED CRYPTO
CASINO & SPORTS
|
▄▄█████████████████▄▄
███████████████████████
█████████████████████████
███████████████▀▀████████
███████████▀▀█████▐█████
███████▀▀████▄▄▀█████████
█████▄▄██▄▄██▀████▐██████
███████████▀█████████████
██████████▄▄███▐███████
███████████████▄████████
█████████████████████████
███████████████████████
▀▀█████████████████▀▀
 
TELEGRAM
APP
|
WELCOME BONUS
500% + 70 FS
 
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
 
PLAY NOW
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Youngkhngdiddy
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 211



View Profile
November 18, 2023, 02:54:51 PM
 #10

Very funny as you say some people don talk lie sotay their name don turn linus , this is true because some people don make up their mind say na only with lies them go fit get everything dey want so them see  lies as their occupation.  But the truth is that when you meet people with this kind of personality their is nothing you can do about it by changing who they are, the best thing is when you find people like this knowing who they are is to just roll with them by not letting their negative lifestyle to affect you in any way. People who think they can get everything with lies surely have a day of regret.
    Different people with different personalities. Sometimes they say your association has an effect on your personality. And again evil communication corrupts good manners. We just have to be careful when relating with people. Yes not everybody is easily influenced or pressured but still there's still this little effect that relationship with people has on us.
    For negativities, it's wrong to get associated with these set of people, they'd only cause more harm. Even though some can be changed when they come in contact with positivity, some are just bent on being negative and rather they'd try to change the positivity. In some cases, the negatives may be our last resort and we just have to give in to being in a relationship with them but that doesn't give us the leisure of bending to their will. There ought to be difference in our dealings with them. If we can't change them, we should let them have their way. That's the least we'd be able to do and learn from their experience.
Spaceman1000$
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 714
Merit: 270



View Profile
November 18, 2023, 06:54:56 PM
 #11

Sometimes the kind of negative mindset we dey get dey affect our livestyle, and we know dey know wether the things the affect us or not. and these things don affect us til we no Achieved better thing for life up till now. theae lifestyle dey as follows:

Believing every thing
: some people don turn to mugu for some set of people, because them dey always believed anything wey them tell them. if them get plan before, you just bring up new thing come, Dem Don abandoned their plan, come follow your own plan.

As rational being, watin go make you believe everything way person talk, Abi you no get reasoning of your own.
If you can a well mapped out plan for yourself, why u go abandone am follow another person own. That kind person need make them check him mental capacity, because e no normal.
For our day to day life, challenges dey dey, but that one no means say you go get negative mindset, you need a positive mindset to life a healthy lifestyle.











██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Gormicsta
Member
**
Offline Offline

Activity: 168
Merit: 77


View Profile
April 08, 2024, 05:08:08 PM
 #12

Well. Our environment and society have seriously imparted on our behaviors and mindset negatively that you no longer have a safe air to breathe. I would not call it a societal vices as it has almost become a societal norm that we cannot do with out. The only thing you can do is to create a veil or shield over those negativity in your mind.

For example, I live in a society where womanizing is almost become an order of the day and people don't see anything wrong with it whatsoever. Incidents upon incidents where married couples go into loggerheads because the wife or husband brought a stranger to their matrimonial bed and they will have extramarital sex there and be caught but nothing else will happen afterwards either the wife will have to deal with it herself or seek for a divorce at the end. That is truly how bad it has become and why these things are not good is because they kill healthy and long-term relationships that have early turned to marriages and family.

The second thing OP did not mention is the high level of drug addiction in the country. It is seriously disheartening to talk about the high level of drug abuse and over dosage of drugs amongst young people in the country now is overwhelming. I petty parents who do not know what their wards practice in school and those they associate themselves with when in school as countless of those cases have been recorded in universities. I will share this investigation with anyone who is interested to watch this BBC Africa Eye investigation that was carried out since 2018. You can watch the Documentary Video Here . It's about 50 minutes video. It's an eye opener that will journey you around the reality of how this drug addiction have plaque our society, today.

None of these things OP mentioned above and I have mentioned that are not the case today and it is alarming how these things have only gained more recognition and greater height in the society today.


Well, if you live a life free of drugs and other substances, you may serve as a role model for others in society, as well as develop strong and healthy connections with people around you. This includes family, friends, and community people. By developing important connections, you may form a support network that can help you reject harmful influences and encourage good change. Strong relationships also contribute to a sense of belonging and identity, which may be an effective motivation for change. When people feel linked to something greater than themselves, they are more inclined to desire to make a positive change in the world.
Loveday422
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 151
Merit: 4


View Profile
April 09, 2024, 01:18:58 PM
Merited by hugeblack (1)
 #13

Negative and positive mindset is very good in human life ,two things can't go at the same time,we have nagative terminal and positive terminal in this you will know that nagative terminal can't work without the positive terminal so in life what you call bad is not actually what is bad in another man life ,that is why they said one man food is another man poison, because two things are their ,so having the two mined set is good in our life ,their are time the nagative mind set we tell you to do something bad , while the positive mindset we fight against it by telling no don't do it so you can see that this two mindsets need each other to function effectively.

In some places you will value the nagative mindset,while in some situations you will like the positive mindset
Like in the hospital if you go for H.I.V test will you prefer positive result of course not ,you will need the results to be nagative ,that's why I said that the both works in different directions becuse they are together.
If you think bad also think good so that life will be easier for you,so to a nutshell the both is good in human being activities today
Ever-young
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 1372
Merit: 266


Get $2100 deposit bonuses & 60 FS


View Profile WWW
April 24, 2024, 01:18:28 AM
 #14

Well! Let people just live a truthful and upright life, many has destroyed their lives coz of bad company and associates, they say bad friends corrupt good manners.
People needs to be careful with their lives.

You are totally correct, in this life living a truthful and upright life is the key to succeed no matter what life throws at us, we know living in this kind of country where things got worse everyday is not really easy, and meanwhile we can't please everyone because if you are doing what is right, some people will not agree to it while someone will agree, there is nothing you will do in this country that people will not talk about whether good or bad but it's left for us to choose doing good or bad, so for me I will say let's continue doing good because it yield our good results or will I say u will reap what u sow and it's very rewarding, so let's be positive about life.

█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████

...........▄▄▄██████▄▄
.▄██▄..▄▄███▀▀▀...▀▀███▄
.............█▄█.▄.............▄▄▄
..▀██████▀
...........███▄.............▄▀▀▀...........▄██▀.█...............▄█
...▄████
..............███............███.............██..█...............▄██
..██▀.▀██
............███▀...........▄▄▄...▄▄.▄▄▄▄...███.█▄▄......▄▄▄▄..▄▄██▄▄▄▄
.██▀...▀██
..........███▀.▄▄█▀▀██▄...███..▄██▀▀▀███..███▀▀███...▄██▀▀██...██
███
.....███..▄▄▄▄████▀.▄██▀...██▀..███...██▀...██▀.███....██..██▀.▄██▀..███
██.▄
.....██.████▀▀▀...▄██▄...██▀..▄██▀..███...███..██....██▀.█████▀...▄███
██▄▀█...▄██..▀███
.....▀█████▀██████████▀██...██████▀█████████▀▀██▄▄▄██▀▀███▄▄▄██▀
.███▄▄▄███
....▀███▄.....▀▀▀...▀▀...▀▀▀..▀▀.....▀▀....▀▀▀▀▀......▀▀▀▀......▀▀▀▀
..▀▀███▀▀
.......▀███▄▄....▄▄
..................▀▀███████▀
.......................▀▀

 ▄▄▄▄▄▄▄▄░░░░░░▄▄▄██▄
██████████████████████▄
██████████████████████▀
█████████████████████
██████▀▀▀▀██████████
▀████░░░▄██████████
░░░░░░░▄██████████
░░░░░░███████████▀
░░░░▄████████████
░░░▄████████████▀
░░░█████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████

UP TO
60 FS
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
█████████████

PLAY NOW

████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!